text stringlengths 21 14k |
|---|
Per orders of the court, EC for provide the legal basis by Monday, June 8, 2020 while next hearing on dis case go happen June 11, 2020. |
Oga Yeeh wey be di running mate of AAC governorship candidate, Awara Biokpomabo for inside letter say im don defect to di ruling Peoples Democratic Party. |
Pipo don complain about songs like; Yahoozee by Olu Maintain, Maga don pay' by Kelly Handsome, I go chop your dollar by Nkem Owoh and some odas. |
31 January 2018 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Opposition supporters bin clash with police for Nairobi when dem declare Kenyatta as winner during di first 2017 election On Tuesday 30 January, for Kenya, Raila Odinga make true promise wey im don make, say im go do swearing-in for imsef as president after im reject result of di election wey declare Uhuru Kenyatta as official president. |
I dey imagine di kind of stress wey her family go don pass through." |
Di minister of education Chukwemeka Nwajiuba, announce di conditions during di 2020 Policy Meeting on Admission to Tertiary Institutions in Nigeria wey di Joint Admissions and Matriculation Board bin organise. |
Ghanaians wey get issues plus dis payment dey question why dem go pay one person dis much, instead of say dem go use de monies for something better. |
On Monday Actor Idris Elba reveal say im test positive for Covid-19. |
But di son neva still recover and dem dey tink of selling dia two oda daughters wey neva reach 5 years. |
Wia dis foto come from, Ministry of Ghana Wetin we call dis foto, Covid-19 app tracker BBC Pidgin checks for Apple store show say de GH COVID-19 Tracker App no dey there, meaning iPhone users no fit access am. |
On top dat one na di issue of migrants for di country. |
"Wetin happen two days ago na say Obasanjo Movement CNM don adopt ADC and we too dey in di process of concluding which party we sef go adopt," na so Agbakoba tok. |
But no be evritin dey clear. |
She tok say to go to work now be like to dey go war for her. |
but white americans started that “africa is poor” narrative. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal54 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Egypt: Copts dey teach football to Christians 31 January 2018 Wetin we call dis foto, Mohamed Salah na top player for Egypt and im win di BBC African Footballer of The Year award for 2017 One group of young Copts don form academy to teach football to Christians inside Alexandria. |
Ghana start dey intensify coronavirus screening for dema airports den sea ports in order to prevent de disease from entering de country. |
West African leaders agree $1 billion to fight terror 'Na for newspaper I hear say Boko Haram don kill my pikin' 'I still no dey follow road wia Boko Haram kill my best friend' Even though no group or pesin don take responsibility for di gunshots and blasts, di students say dem dey suspect Boko Haram wey don dey cause kata kata for di state for years. |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers4th December 2017 Minimum wage: President Muhammadu Buhari don lunch technical committee9th January 2019 Minimum Wage: Nigeria don finally approve N30,000 as workers pay19th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Another thing we de for inside dis tori Uganda: Air hostess fall from aeroplane die16th March 2018 Why Ethiopian Airlines wan take over Arik Air31st August 2017 Nigeria: How rat chase President Buhari from office after N2m fumigation22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Meanwhile, Academic Staff Union of Universities (Asuu) don warn Nigerian goment make dem neva reopen higher institutions now. |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Rape story of Vera Uwaila Omozua provoke President Buhari to give marching order to Nigerian Police2nd June 2020 Justice for Uwa: Why 'Pray for Pastor Adeboye' no go down well with pipo as church member die31st May 2020 Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See wetin we sabi4th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
But wen im comot, im begin dey work hard dey find way to beta im life and im community, according to oga Lillard. |
But one tin about dis election wey different from odas be say, di main APC opposition party na join bodi of plenti oda small and medium size parties. |
During di sermon wey show live for Emmanuel TV, di leader of di church Pastor T.B Joshua welcome Weah well-well and announce give di congregation say e 'brother' dey around. |
Plateau Killings: 'Dem kill my mama, papa, wife and four children' Herdsmen attack: Six don die for Plateau Nigeria: 7 pipo don wound for fresh Plateau herdsmen attack Skip Twitter post, 1 In Plateau State, I met with several community leaders and had robust conversations and some of their suggestions which have been noted and acted upon. |
ria 2019 elections: E mata who win? |
Di Crown Prosecution Service tok for statement afta di judgement say, Sinaga bin dey do like pesin wey get beef with men wey dey straight and na why e dey rape dem. |
'Dem need text books' Ochui say dem need to do more to make sure di two Ubang language no go lose. |
Oga Mdabula say na serious mata wey dem dey chook eye inside. |
Most of dis pipo dey work for di state media house dem and for primary schools. |
Another thing we de for inside dis tori Netanyahu: Police wan drag Israel Prime Minister go court13th February 2018 Donald Trump don dump Iran nuclear programme8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori be say, General Alkali miss as im dey travel through Jos last month. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Konfidence na one of di Africa projects Akon don invest im moni inside before Wit di "Akoin Strategy", pipo go fit buy, keep hold and spend cryptocurrency straight for dia smartphones. |
Im say di one wey police dey ask pipo wey go complain to pay money to pursue dia case don make many pipo loose confidence. |
For dia twitter account as at 11:25 pm 25 March, three of di confam cases bi travellers wey dey come into Nigeria and two dey in close contact wit a confam case. |
If you look di way kidnapping dey take happun across Nigeria, no be only Boko Haram wey dey di north-east of di kontri dey do am. |
One oga for Kano prison tell BBC on Tuesday say dem no get plan to start to dey search visitors underwear afta prisons wardens gbab woman wey try smuggle igbo inside noodles pack. |
Another thing we de for inside dis tori Sharapova: 'I make Serena Williams cry'8th September 2017 Serena and Venus Williams go meet for round 3 of Indian Wells11th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ben Enwonwu missing painting: Nigeria government suppose investigate - Expert9th February 2018 Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef20th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dem bin first suspend dia sales rep but last last dem sack am afta dem investigate di mata. |
Governor Simon Lalong of Plateau North central Nigeria say, more than two hundred pipo die for Barkin Ladi local goment area for weekend wen suspected herdsmen attack 11 communities. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Hamstring: At 71 years, Atiku na one of di oldest of di candidates and many pipo dey tok say im no get fresh ideas for di kontri. |
"We don bi trapped between devil and deep blue sea, separatists di stop teachers weh deh wan teach, deh di harass dem", Tameh add. |
Skip YouTube post, 1 Content is not availableView content on YouTubeDe external site no concern BBC. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, James Gunn also get hand inside Marvel Studio Avengers films But di film stars Chris Pratt, Bradley Cooper, Zoe Saldana and Vin Diesel write and sign open letter to support oga Gunn. |
Di Nigerian Army on Monday bin tok wit tori pipo PREMIUM TIMES say dem go follow di order wey oga Buhari give. |
Dat na wetin di organisers of di Nigeria Professional Football League, di League Management Company (LMC) talk, after Nigeria Super Eagles lose 4-0 to Morocco for CHAN 2018 final. |
"And as per di issue say police dey find me, no be true because as we dey tok, I just leave police command now and nobodi dey find me." |
Afcon 2019: Di big names wey dey play for day eight of di tournament 28 June 2019 Wia dis foto come from, Reuters Three big second round matches wey go decide di fate of six kontris go shele on Friay for di ongoing Africa Cup of nations for Egypt. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die"24th December 2018 Presidential aspirants den parliamentarians for do compulsory HIV/AIDS test - Ghana MP3rd December 2018 #OpenUGMCnow campaigner arrest scata Ghana social media31st May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem say make di US president take back im word, and im must apologise for di talk. |
For global updates, UNHCR say de report weh dem get show say after weh deh arrest and force 47 Anglophone community leaders for return to Cameroon, violence hot again for Southwest and Northwest. |
Skip Twitter post, 1 I can't fully express the joy I felt I this afternoon, as I received our citizens recently released from Boko Haram captivity—fathers, mothers, sons, daughters. |
Another thing we de for inside dis tori Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince - see fotos and videos wey go totori you10th August 2020 DSS arrest man wey create and share Buhari 'marriage' video3rd January 2020 Church resumption in Lagos State: MFM, Synagogue, Daystar, oda churches wey no go reopen dis Sunday afta goment lift coronavirus lockdown order9th August 2020 Buruji Kashamu burial: Senator Murray-Bruce, Gbenga Daniel, Obasanjo, Dapo Abiodun, Fayose mourn, as funeral hold for Nigeria Senate ex-member wey die of Coronavirus for First Cardiology Consultants9th August 2020 Kano Zoo: Meet man wey im job na to feed lions everiday21st May 2020 Bauchi woman Balaraba Ibrahim na Nigeria first 'Special Assistant on Divorcees' not 'Unmarried Women'7th August 2020 Kemi Badenoch: Meet di Nigerian wey Boris Johnson make UK Junior Minister for Education31st July 2019 Video, Emeka Abugiri: Meet di blind mechanic9th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Yemi Alade add say wetin Beyoncé do no go only help African music but go also help pipo for America understand di culture well. |
Clarence Seedorf na Deportivo La Coruna dia new coach |
Suspected cattle tiffs don 'killi killi 26' for Sokoto and Zamfara |
Previous winners: 2015: Nancy Kacungira from Uganda 2016: Didi Akinyelure from Nigeria 2017: Amina Yuguda from Nigeria 2018: Waihiga Mwaura from Kenya 2019: Solomon Serwanjja from Uganda Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ugandan tori pesin win Komla Dumor award dis year Last year winner, Solomon Serwanjja, report from Kenyan capital, Nairobi, about di pipo wey dey battle to improve air quality for di city. |
For June and July di most serious dust storms wey dem don ever see for anywhere for di planet fill di air with fine particles and dis dey clash with climate in way wey dem no too understand. |
"Di team get good momentum before di pandemic start. |
How Africa celebrate Teranga Lions of Senegal World Cup 2018: Big masquerade wey dey come out everi four years don show again Sabinus na guy name for anibodi wey sabi im work. |
Wetin be di weirdest food wey you don eva chop? |
"Na so so struggle wit HMO to pay for health services I need from health provider," she tok. |
Mugabe comot power afta one military coup for November 2017 afta more dan 30 years in power. |
Na so Femi Fani Kayode begin para and vex pour insult on di journalist. |
Dis na why Amadi get mind say one solution for dis harassment matter na to increase di number of professional women wey dey in charge of sport teams. |
North Korea no fire weapon to celebrate 69th birthday |
Chris Isiguzo wey be di presido of di joinbodi of tori pipo inside Nigeria, say im bin tink say na joke wen e first hear di tori. |
ria government say dem go 'name and shame' anybody wey dey dodge tax' 2 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria na di African nation wey get people pass Nigeria government say dem go soon start to dey shame and call di name of di people and company dem wey dey dodge tax payment. |
For April 2018 one Unatrac Holding Limited executive become di victim of one phishing email wey allow jaguda pipo to capture login credentials. |
Di PRO, Nnamdi Omoni tell tori people say dem gun down Agulebu for ogbonge operation by di Department of State Security DSS for im camp. |
Inside statement wey Lagos State police command release, police say na "eyewitness helep dem sabi di team wey run immediately " dem shoot Kolade. |
Im talk dis one for interview wey im give BBC on top wetin im wan achieve as editor. |
Nigeria minister of health wey visit Kano last week say di reason why dem bin close down di testing centre na because some staff of di centre test positive and also dem no get some testing materials. |
pic.twitter.com/aQz7XT2PKv— Kelvin Odanz (@MrOdanz) November 10, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Kemi Adeosun waka leave Nigeria afta she resign?15th September 2018 NYSC certificate: Wetin you suppose do if you no wan serve9th July 2018 Precious Owolabi: Corps member wey dey serve for Channels TV die inside Shiite protest23rd July 2019 Minimum Wage: We neva increase corpers allowee - NYSC31st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lanre Olagunju, wey be di social media aid to govnor Ambode, say dem dey wait for new directive as NWC don cancel di govnorship primary. |
Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’ 9 March 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Security say dem don dey monitor these people for months Ghana Immigration Service (GIS) say dem deport 100 illegal African immigrants who dey do fraud, sakawa dem armed robbery from di country. |
Dem dey sample research wey pipo publish and collect reports from dia workers for kontris around di world. |
- Residents 20 March 2018 Wetin we call dis foto, Di grass wey block di canal bin dey cause serious flood for di area sotay pipo dey fear wen rain fall Di pipo wey dey live for Osapa London for Lekki-Epe expressway dey happy say government hear dem come clear di canal wey grass block, come dey cause flood wen rain fall. |
#EndImpunity— SEGA L'éveilleur (@segalink) December 6, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 I honestly cannot understand why the DSS would disrupt a court sitting to re-arrest Sowore inside the court. |
All applicants must be between 18 - 22 years for non-tradesmen/women while tradesmen/women must be between di age of 18 - 26 years by 18 February 2019. |
We dey travel half di world togeda. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Everi battle. |
Five-time Formula 1 world champion Lewis Hamilton and former heavyweight Anthony Joshua na di highest earning British athletes, dem sidon for 13th position with $55m (£43.2m). |
Di Presido bin dey tok for one rally for Tupelo, Mississippi na dia im call Oga O'Rourke a "poor, pathetic guy". |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, One group of migrants from Eritrea pose for foto as dem dey leave Holot detention centre for Israel. |
INEC don comot 299 foreigners wey bin register to vote for Nigeria Nigeria wan allow prisoners to vote for 2019 But dem no say wetin make dis pipo illegal to register for voting, or where dem from come. |
Police add say dem still dey find di ring leader of di group. |
Wetin Police don find out During wen police dey ask di suspect question, e say dem tell am to kill im mama so dat e go get plenti money. |
Another thing we de for inside dis tori Lockdown extension: Wetin fit make Nigeria return to anoda total lockdown. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Makers of Lysol and Dettol disinfectants don give strong warning against Trump suggestion for coronavirus25th April 2020 Celebrities affected by Coronavirus: See stars wey don catch Covid-19 disease17th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
rians dey ask why government wan forgive Boko Haram 24 March 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/GETTY IMAGE Wetin we call dis foto, One member of 'Bring Back Our Girls' movement wey dey protest make dem release di missing Chibok schoolgirls. |
But Colonel Didier Badjeck, army tok-tok pesin for e Facebook, don put warning. |
No be just for US, as e be so, no forget say e get some kain products like Netflix wey person dey watch film for and for plenty Africa country, many of dem no get servers. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Iran pipo dey burn foto of President Donald Trump during anti-US demonstration for Tehran on May 9 2018. |
Na one genetic disorder wey no go allow di skin produce wetim im suppose produce so di skin go dey normal na im dey cause albino, an na from parents person dey inherit am. |
Oga Saleh ride-hailing motorcycle start-up, Gokada, begin dey operate for Lagos, Nigeria, for 2018, and e raise $5.3 million in venture capital for June 2019, according to one website Techcrunch. |
Oshogbo court say make OAU' sex for marks lecturer stay 2 years inside prison |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.