text
stringlengths
21
14k
(Various Artists) • Ljos (Fauna Vokalkvintett) • LUX (Anita Brevik, Trondheimsolistene & Nidarosdomens Jentekor) • Trachea (Tone Bianca Sparre Dahl & Schola Cantorum) • Veneliti (Håkon Daniel Nystedt & Oslo Kammerkor) DIRK SOBOTKA • Bruckner: Symphony No.
No separatist leader show up for dis dialogue as deh say make deh free dia leaders, make de meeting hold for neutral place make some pipo for check say de dialogue na only one side for goment.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: 'E be like wia zombie don takeover' - Nigerian student for China28th January 2020 Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Four of di pig farmers wey dey work for di farm don die sake of di effect of di disease, na wetin one of di pipo wey dey run di campaign to raise support for Africa Small and medium scale enterprises, Victoria Madedor tell .
Yes, they did ASDF ;LKJ on paper!
Another thing we de for inside dis tori Apple Music dey celebrate Angelique Kidjo, Davido plus oda Africa music talents dis month of May5th May 2020 Blackout Tuesday: See wetin di music industry dey plan do as response to im death2nd June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
My agenda dey very clear, e dey selfless.
Why Govnor Ortom dump APC for PDP How 38 Reps, 15 Senators dump APC party But di spokesman of di govnor, Mr. Terver Akase tell say na President Muhammadu Buhari and di federal goment dey remote control di state lawmakers.
US go begin check social media accounts before dem give visa Pentagon approve $1bn for Trump border wall Oga Trump declaration wey many see as di earliest for a serving American president to campaign for re-election, attract plenty reaction.
Na Mrs May' talk-talk person say e dey "wrong for di president to do dis thing."
Skip Twitter post, 2 My thoughts and prayers are with you, my dear friend.
Mobile Site Di number three way to vote na to visit Africa Magic mobile site.
The wahala happen after the rain wey fall non-stop all night carry mud from on top hill come rush down, cover plenty houses for the area.
10 years ago na just ova half di number be but now e don dey close to 80%.
Di swearing-in ceremony happun on Saturday for Abuja and na dis tribunals go torchlight all di mata wey pipo go carri come dia dormot, as e take concern di 2019 general elections.
Dis younger generation of doctors don put pride for dia work".
cc: @PoliceNG_PCRRU https://t.co/KZk2AjZTT7— Abayomi Shogunle (@YomiShogunle) April 17, 2018 End of Twitter post, 2 But according to Tekena Liamge-Koko wey be lawyer, di criminal code act, chapter 36, subsection 403B, wey talk about offensive weapon dey down to how pesin "take understand di law" and "e no mention pepper spray".
hichi Igbo: 'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai' Dem no support media player for your device Chichi Igbo: 'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai' 23 June 2020 For dis video, Chichi Igbo follow BBC Pidgin yan ontop her experience with cyber bullying.
Na big monster, di heavyweight champion of black holes for di whole Universe."
Jamb results 2020: How to find quicklinks to original jamb result from jambefacility and wetin you gatz sabi about June 16
Zanzibar na contri wey get plenty diverse states and plenty islands off east coast of Tanganyika wey Britain grant independence for 1963.
- Petra Akinti-Onyegbule Today na di day wey people go talk how food go take reach everybodi wey no get, how we go take stop to dey troway and waste food, and how we go take dey plan to make di world better for all for where food matter concern.
Dis one no be di first time wey Ghana name dey link with space.
"2018 na dream year for me"- Modric Spurs lose 2-1 to Inter for San Siro wen dem bin first meet for September.
Di original plan before Buhari travel go South Africa na say di Nigerian leader go first hear from im pipo ontop experiences and show dem say im goment dey work to protect dem, before im go meet President Ramaphosa.
"Wit Mikel you no fit say wen and if e go return to di team now," Nigeria coach Gernot Rohr tok.
Kenya: Automatic death sentence no dey legal again
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls attack: Wetin we know so far21st February 2018 'Army no shake body quick ontop Boko Haram warning' - Amnesty International20th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Pipo for social media complain about di Cameroon behaviour during di match Skip Twitter post, 1 This push on the referee summed up her performance in allowing the Cameroon players get away with anything.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 For April 2020, Naira Marley togeda wit actress Funke Akindele and her husband bin enter soup afta dem take part in birthday party to celebrate di actress husband, Rasheed Bello aka JJC Skills.
End of Facebook post, 2 Port Harcourt protest One of di pipo wey dey collabo di #RevolutionNow protest Solomon Lenu tell BBC Pidgin say dem no fit continue wit di protest for for Port Harcourt, Southern Nigeria, because police don clamp down everi where and no gree allow dem do di protest.
Another thing we de for inside dis tori Africa get di highest abortion for world28th September 2017 Na Nigerian and Ghanaian women dey find abortion medicine pass for internet6th June 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dis na wetin we sabi Gabola church dey believe say im members dey connect wit God wen dem drink too much alcohol during church service.
On Wednesday 18 July, Steven Marshall wey be di Premier of South Australia State tok say if federal goment make im state di number one choice for migrants, e go help increase di state population wey get di slowest population growth for di kontri since 2012.
Im say "di suffer don too plenty, pipo don cry tire.
"And to show say no be politics, we offer PDP pipo opportunity to use Kano Polo club ground for dia rally."
Pipo wey get farm say na dive dem dey dive to harvest dia cassava and oda food wey dem plant as di water from di Orashi river don cover evri wia.
How dem gbab her and odas Wahala begin for Hauwa wen militants bin raid di health-care centre she bin dey work for di north east town of Rann, Kala Balge local goment area of Borno state for 1 March, 2018.
No loser dey, so make we come togeda to develop dis our great State."
On top all dis one she add say, she slap di minister becos im sexually harass her.
"Nobody dey doubt weda Churchill na racist," historian Richard Toye, co-author of the upcoming book The Churchill Myths tok.
Wia dis foto come from, KWESI DEBRAH/JOY FM Di Nigerian foreign minister, Geoffery Onyeama bin say di Ghana policy dey against Ecowas protocol of free trade and dat dem go drag Ghana go Ecowas court to judge di mata.
Even though main striker Odion Ighalo no score, 21-year-old Alex Iwobi nack two goals for di match and e sweet pipo belle say at least, anoda pesin dey wey go fit score for di team.
For Amnesty all man weh e get hand for de human right abuses get for answer before deh go fit solve de crisis.
She na di second Kenyan to win am.
Di Lagos State govnor for south west Nigeria, on Sunday, say im no dey step down for anybodi for Monday primaries.
Skip Twitter post, 1 A presidential request is one that cannot be disregarded.
Lalong don win Plateau governorship election Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis na di updates wey know from oda states as at di time we do dis tori Plateau Earlier dis morning, INEC announce say incumbent Govnor of Plateau State, Simon Bako Lalong of di All Progressives Congress (APC) don win di 2019 govnorship election, afta im win wit 595, 582 votes to defeat Senator Jeremiah Useni of di Peoples Democratic Party (PDP), wey get 546, 813 votes.
waka enta road to check out how pesin fit use di card inside Lagos long blue bus.
#BigBrotherNaija: Nigerians dey para about 'Biggie' im voice 30 January 2018 Wia dis foto come from, @BIGBRONAIJA Wetin we call dis foto, Nigerians for Twitter no like di new voice of Big Brother Naija.
Cardinal Tumi and oda religious leaders bring dis idea last week for Anglophone General Conference, AGC for hold for Buea for August, as start for solution for Anglophone crisis.
Nigeria missing general burial no go hold again on Friday
Di Hate Speech bill and Social Media bill don cause serious tok tok about how di Nigerian goment wan use am silence pipo online not to tok dia mind on governance and leadership mata.
Another thing we de for inside dis tori How Chibok girls mata take waka14th September 2017 Video, I no go leave Chibok girls - Usman16th September 2017 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
But whether President Mnangagwa go comot di ministry no really clear even as im talk say im cabinet go "lean".
Issue still dey about how much dem dey pay women?
Why police block part of Lagos Third Mainland Bridge 3rd Mainland Bridge go close for four days from Thursday August 23 Di bus drivers plus conductors dey accuse police say na dem beat one of dia fellow driver, dump am for road and run leave am as some boys wan attack dem.
Ukraine President Volodymyr Zelensky say im dey cut shut im visit to Oman to go Kyiv.
Like say dat no be enough pain for di Spanish giant, world pipo for social media don begin use di final score to yab dem.
Di man talk say dis na because e be albino."
Nigeria "health workers strike" update & why JOHESU trade union go nationwide strike
Dem say dem go demolish any house wey dem see say dey for wia water dey pass so dat di flood go stop.
Ethiopia military strong kakaraka sotay Britain and Italy no see road wen dem cari dia gra gra wan chance Ethiopia goment and rule di kontri for 1868 and 1896.
Dem tok say di informate wey dem for ask na for security reasons for di pipo wey dey live for di city.
Di family finally get signal say di burial go happun for 13 August.
Ghana communication service tax: Ghanaians go pay 9% more for Telecom, 5.9 % electricity den 2.2 % water tariffs starting today
Dis na Kizara village for June 2013 Im say dis "bandits" wan make pipo fear live dat environment run comot so dat dem go go dig wetin dem want.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Al-Aqsa mosque na di third holiest site for di world for Muslims.
Di Nigeria Communications Commission don already tok, as far back as 2012 say telecom networks dem no fit cause human being to carry sickness, and say even base stations (mast) dey safe to live near if dem build am correctly.
You fit tink say na honeymoon sex we dey inside, but di koko no be wetin you expect at all - I bin dey my period and na dat day e flow pass.
Di chief Justice of Nigeria na di chairman of di council, while im deputy na di next most senior justice of di Supreme Court.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: NAFDAC don seize two truck wey tramadol boku inside6th February 2018 Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E say Facebook dey focus to dey look for ways to encode privacy all over di company.
pic.twitter.com/dlx7QGNd97— INEC Nigeria (@inecnigeria) February 26, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC18th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"If we fit get just 30-40% of wetin dem get, e go dey really nice.
End of Facebook post, 3 E never clear weda di gun wey di musician carry dey registered.
On Sunday, Nigeria federal goment ban all mining activities for di state, wia killi killi don dey go on for some time now.
National Assembly workers don block Nigeria lawmakers from sitting
Another thing we de for inside dis tori Florida shooting: 17 people die for school attack15th February 2018 Florida shooting: Attacker last year say im wan be 'Professional Shooter'16th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
George Weah: Liberia wan make Nigeria borrow dem 6,000 teachers 5 March 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Liberia new president George Weah don beg Nigeria say make dem borrow dem 6,000 teachers.
In di 1990s e quit job wey dey pay wella to go Sudan go study Islam and Arabic.
The Criminals in Nkalagu have human face and understand English but in the other end, only God will help him do interrogation— Humble Boss (@mikejonah247) May 4, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 How y'all making Nkalagu look like some hell!!!
Watch to hear di artiste wey Adekunle Gold go like collabo with, "before Jesus come.
Oyakhilome for di video also claim say di reason Nigerian goment, like oda goment for di world, lock down Abuja and Lagos na to enable dem install di 5G cables.
Di judgement don end four years of trial for di court.
Di former Ivory Coast captain dey face serious competition from di current president Sory Diabaté and FIFA vice-president Idriss Diallo.
De riot don make gofment put Yaoundé for alert.
Population for ground don say de number fit don reach 35 pipo weh die just now, 14 of de na pikin dem.
Rivers State goment dey investigate meats for Port Harcourt markets Dem don cut butchers warning not to use tyre burn meat Di Minister add say, EU don impound and ban products from Uganda and say "we no fit enta beta markets dem unless farmers agree to register."
E mark di 1,000th match for wia im journey start for Port Harcourt and e tok say im neva ready to stop.
As de two teams dem get one goal each deh go for penalties.
For 2015, di Kenyan government ban di practice, but di example of Pamela and others don prove say di tradition still dey happen for di country.
Health Plus - book hospital appointment from your chair Dis one na from Ibeji High school, wey call dia name - Team E-Smart - and dem do di 'Health Plus' app wey go epp pesin to arrange hospital appointment.
"My attention dey drawn to a very distressing & distasteful video of one manatee wey dem capture for di Niger Delta Region wey dem dey drag for bare ground to a cruel fate by some ill informed/uninformed youth.
Then all of sudden you say no, then all of a sudden again di goment wey wan make sure say peace dey di kontri, you go back and say make cattle colonies.
Wia dis foto come from, Piyush Nagpal Wetin we call dis foto, Tamil Nadu multi-billion dollar garment industry employ 300,000 women Dis reports don forced di authorities to take action.
#myopinion As dancers we should also speak for what is right we shouldn’t encourage this for the sake of trend.
'Anglophone separatist no go use Nigeria scatter Cameroon'
Dubai don launch flying taxi 26 September 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Na clean electricity dem go take power di flying taxi and e dey environment-friendly.
Di customer hire dem to come do sex play-play for im house, make dem tie am down when im dey wear pant, use broom to totori im body.