text
stringlengths
21
14k
Not even the man just to see him or his show....... where is our mother's of 18th century All these 20th century mothers are house girls.
As at Thursday, Inec don begin move sensitive materials to di 21 local goment area to ensure say both sensitive and non sensitive materials dey ground on time for di election day.
Wia dis foto come from, Getty Images "Though I dey stay wit pipo, I dey keep di measures so that I no go get infection," im say.
Anyway, since she no be Lagbaja, she fit be co-winner if Jay-Z "Family Feud" carry di award for Best Rap/Song Performance.
2012: Morsi elected - June 30: Mohamed Morsi from di powerful Muslim Brotherhood organisation win 51.7 percent of vote to become Egypt first civilian president wey pipo elect.
Florida and Ohio na traditional battle ground states, but for di 2020 election states like Arizona and Texas na also battle ground states sake of support for Democratic party dey increase.
Plenti pipo wey e kill na men.
uhari - APC caucus: Anybodi wey kolobi ballot box dey risk im life - Buhari 18 February 2019 Wia dis foto come from, Bashir Ahmed President Muhammadu Buhari say any politician wey use thugs to steal election ballot boxes dey play wit im life.
for Ghana – Nigeria relations28th August 2020 Chadwick Aaron Boseman dead: Colon cancer cut 'Black Panther' hero King T'Challa #WakandaForever journey - See Chadwick 43 years life and times29th August 2020 Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Panther actor and Taylor Simone husband life - Symptoms wey dey cause colon cancer wey end King T'Challa #WakandaForever journey dey here30th August 2020 CBN Forex: Central Bank of Nigeria wan resume sale of forex to BDC at rate of N386/$1 - Dis na how e go affect you28th August 2020 International flight resumption Nigeria: Sirika Hadi list rules wey passengers must follow afta lockdown date of 29 August18th August 2020 International flight resumption: Nigeria announce 29 August as date for airports to commence foreign travels17th August 2020 Attah Igala Ameh Oboni: Igala Kingdom in Kogi don announce death of Michael Ameh Oboni II - See im biography & palace journey here27th August 2020 Kaycee Madu biography: Canada Minister of Justice and Attorney General of Alberta Province na first African Igbo pesin to land dis job27th August 2020 Facebook grant: How to apply for Facebook Small Business Grants Programme to dash N500m grant for small businesses wey Covid 19 kpafuka in Nigeria26th August 2020 Terry Waya, BBNaija Kiddwaya papa speak about im son game and relationship with Erica inside Big Brother Naija house28th August 2020 Bella Thorne OnlyFans: American actress break record for her OnlyFans account as she make $1million within 24 hours!26th August 2020 Jeff Bezos Amazon CEO don become first person to worth more dan $200 billion for di world27th August 2020 Risikat blue eyes: Eye color of Ilorin based Risikat Moromoke Azeez and her two kids dey totori many11th August 2020 Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince - see fotos and videos wey go totori you10th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing17th July 2018 'Cameroon army video': Amnesty International say dem get evidence of soldiers wey kill women and pikin13th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Na dia dem gada and close everiwia wey pesin fit take escape, then pour petrol on top di building burn am down as oda villagers dey watch wit fear from wia dem dey hide.
Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado15th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal20 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
De rights group say afta deh kidnap de marine officer, deh tie e hands and legs for four bensikins, (motor-cycles) torture e and deh suggest say na e be fit dig e own grave weh deh later bury e inside.
Imo Deputy Governor: Court bounce Callistus Ekenze swearing-in as Eze Madumere chop impeachment
Another thing we de for inside dis tori Video, "Dem say make I kill my own pikin"3rd October 2018 World Albino Day: 'I dey cari my albinism wit swag' - Austin Erameh13th June 2018 International Day of Persons With Disabilities: As disable pesin e get plenti tins wey I no fit do3rd December 2018 Disability bill: You fit go jail if discriminate pesin wit disability for Nigeria24th January 2019.
Another thing we de for inside dis tori Canada say no be offence to sell, use or smoke gbana again17th October 2018 Nigerian Medical Association say doctors salary 'no even reach'7th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Panel of sabi pipo wey include coach dem, players , administrators and journalists na im pick di five nominees for di BBC World Service accolade.
Nigeria hydroelectricity power station managers clear rumours 15 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kainij Dam na one of di biggest hydroelectricity power station in Nigeria Fears of electricity generation collapse begin fly upandan afta one tori of 'kainji dam burst' breakout, but Nigeria authorities do clear di mata about di present condition of di kontri hydroelectricity power station.
Wetin we call dis foto, Olembe stadium weh Piccini de build Deh di bring workers from abroad for kam do work weh Cameroonians fit do, de labourer work, e add.
Another thing we de for inside dis tori Insecurity for Rivers: 'Police need to use technology fight crime for di state'10th June 2019 Two police officers die for di hand of jaguda pipo for Port Harcourt1st July 2019 How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State27th April 2019 Rivers state university 'cult clash' claim anoda student life31st July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka
Dis no be di first time dem dey attack teacher for di kontri.
Faceless show di bad-bad tins wey dey happun for street life and di oda issues like, rape, violence, broken home, theft, dirt, poverty, AIDS and illiteracy.
Recently oga Bachchan don try help di goment spread di message to fight against coronavirus.
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: New Nigeria 30k na wit immediate effect - Presidency18th April 2019 TraderMoni: How I take start bizness wit one thousand naira14th August 2018 Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law7th November 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?41 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
United Nations (UN) dey ask for $1bn to help north-eastern Nigeria region wey don suffer well- well for Boko Haram hand for long time now.
Four tins you need to know about your money - Skye Bank customers - Four tins you need to know about your money 22 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Skye Bank na one of di new generation banks for Nigeria Central Bank of Nigeria don reply give customers of Skye Bank wey wan know wetin go happun now wey dia bank don change to Polaris Bank overnight.
Na di State Commissioner of Police CP Imohimi Edgal go dey in charge of di implementation.
Croatia na one of two kontris wey don win all dia match back to back for di competition.
Depression: Di women wey dey tackle di sickness for Uganda wia dem get only 40 psychiatrists Dem no support media player for your device Depression: Di women wey dey tackle di sickness for Uganda wia dem get only 40 psychiatrists 1 May 2020 Pipo with depression for Uganda no dey quick know say dem get mental health problem wey get treatment.
Another thing we de for inside dis tori Video, Kenya Elections: 'We dey fear'1st September 2017 Kenya Election: Wetin dey happen?11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Winner: Algeria South Africa vs Madagascar.
Another thing we de for inside dis tori Video, Natural hair on fleek!23rd November 2017 Lupita Nyong'o dey vex say magazine cut her hair10th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say Arsenal expect say plenty pipo go self-isolate, including di "full first-team squad".
Featuring Bryson Tiller) LOOK AT ME NOW Emily King & Jeremy Most, songwriters (Emily King) NO GUIDANCE Chris Brown, Tyler James Bryant, Nija Charles, Aubrey Graham, Anderson Hernandez, Michee Patrick Lebrun, Joshua Lewis, Noah Shebib & Teddy Walton, songwriters (Chris Brown Featuring Drake) ROLL SOME MO David Brown, Dernst Emile II & Peter Lee Johnson, songwriters (Lucky Daye) SAY SO PJ Morton, songwriter (PJ Morton Featuring JoJo) 20.
He no dey use eye see dead body and im job mainly na to protect di culture of di Igala Kingdom.
Meet di 2020 BBC Komla Dumor award winner ASUU - Nigerian university lecturers concern Wia dis foto come from, Getty Images Even as some states higher institutions dey declare dia reopening date for Nigeria, federal institutions and some private universities insist say dem go only ask dia students to return when ministry of education do di announcement.
Dem say make di Chadian government plus di security join pay $125 million to di people wey suffer.
Posted at 17:54 4 October 202017:54 4 October 2020 BBC Pidgin Minute Video content Video caption: BBC Pidgin MinuteBBC Pidgin Minute All di local and world tori wey you suppose know in 60 seconds!
oronavirus in Kenya: 'I bury my cousin on Facebook Live' By Mercy Juma BBC News, Nairobi 23 May 2020 Wia dis foto come from, Mercy Juma Dem place di chairs at least 1m (3ft) apart - family sidon for one side, church officials for di oda.
Sadio Mane, Asisat Oshoala win 2019 African Player of the Year award West African CFA franc go become ECO currency from 2020 Tori be say di city go be five minutes drive from di kontri new international airport.
Oga Atta Mills bin study law for di University of Ghana and e graduate for 1967 and e get PHD for Economics before e branch enta politics.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Government want jail over 2 million sake of TV license fee2nd January 2018 Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees10th January 2018 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you31 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wia di voter SCR read di PVC but di voter fingerprint no authenticate, dem go ask di voter to thumbprint inside di register of voters, collect di voter phone number, accreditate di voter come refer di voter give di PO or APO wey go give am ballot paper.
— Sylvester Nyanful (@slynyanful) September 5, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Trending now!!!
For June 2016, Nigeria army just tell di 38 soldier dem say make dem pack dia bag dey go - army bin talk say dem retire di officers say dey get hand for bad behaviour during di 2015 general elections plus say dem get hand for arms procurement fraud.
Madam Meng still dey battle make dem no send her go America ontop di accuse wey she deny, plus oda accuse dem wey link di company to Iran.
This thing is not by adjusting agbada or babanriga.
Canada join dem di next year.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam Di medical exams according to Frank Doyi dey go against the two boys demma "right to dignity" which dey Article 15 of Ghana 1992 Constitution inside.5th February 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Dem neva kills di snakes," oga Toby tok.
Na 1.6 million candidates write Joint Admission Matriculation Board -JAMB Unified Tertiary Examination - UTME dis year, but na less dan half get di admission offer, however and dat number fit still increase according to wetin JAMB tell BBC Nes Pidgin.
Wetin else Jada and Will Smith tok?
To qualify to make money if you you upload video: You must make video wey long pass three minutes Di video go don get 30, 000 viewers wey watch di video reach one minute within di past two months.
Im tok say di whole shout-shout na politics but na di praise plenti pass di hala.
Amasike Emeleonye wey be di oga of 24-7 racing say, "I dey very proud of Aisha and she get mind no be small but wetin you expect from pesin wey train as pilot" Wetin we call dis foto, Amasike of 24-7 racing, Flygirl oga Her plan for 2019 na "we come out stronger, we come out badder" as she dey plan to be number one for her category and no be to just be di fastest woman.
Kenya Gikomba market fire na person do am
China: Scientists comot disease from pickin wey dem never born
Dis na because today na for world people and leaders to put eye on top bad-bad things wey women dey face every time, wherever dem dey.
Di commission dey try all dem fit do, make nobodi complain say dem no get chance to vote wen elections go start next year for di country.
She claim say she bin order Taxify around midnight and she talk for video say di guy bin try to drag am enter house wey she no know even as she bin don already order another one.
Arsene Wenger go comot for Arsenal wen dis season end
Di implication of dis be say INEC no fit resume collation and announcement of result for Bauchi State.
Nigeria: Kaduna don ban adoption of pickin
Even IPSF talk say dia competitions get age categories wey carry from 10 enter 65.
Big problem for cervical cancer na say plenti woman dem di go hospital wen deh cancer don reach stage weh e di hard for treat'am.
Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge go close 24 August for three day maintenance24th July 2018 1:00 Video, Third Mainland Bridge: "We dey check weda di joints don expire", 1,0024th August 2018 Image gallery, Third Mainland Bridge closure: See wetin pipo dey face for road24th August 2018 Third Mainland Bridge: Why pipo no go fit use am for three days22nd August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal48 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Nigeria 2019 election: Which zone get di highest voters wey register?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "I believe say I dey at a place now, afta-Boneyard, wey be ogbonge battle against one of di best for di business.
French club Nice sack dia player wey tiff wrist watch 1 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Diaby-Fadiga (in red and black) na product of Nice youth academy 18-years-old Lamine Diaby-Fadiga don chop sack from French Ligue 1 club Nice afta im admit say e tiff wrist watch from im team-mate.
Mugabe, wey be di founding president of di southern African kontri, comot last year afta military put hand for goment.
'Please come to Ghana': Pipo for Ghana want Lacrea Devaughn and oda artistes to visit dem 14 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, American singer, Lecrae Devaughn Moore tweet say visit Ghana Nigeria and Brazil Pipo for Ghana no gree social media rest as dem begin tweet 'please come to Ghana' give American Christian hip hop singer, Lecrae Devaughn Moore and oda artist.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Which kwanta dey hold di neck of di AfCFTA?
Another thing we de for inside dis tori Jesus in Kenya: E grow im hair long, put on Bible time cloth, call himsef di son of god30th July 2019 Police arrest prophet wey no do wetin Jesus do22nd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Till now, e don pass 28,500 Nigerian military workers wey UK don give training.
Di 15 serious tweets wey Buhari drop for 2017
oronavirus: Cameroonians di stone, insult foreigners- American Embassy 20 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some people wear masks as they walk by the entrance to the Yaounde General Hospital in Yaounde American Embassy don raise alarm say some kontri pipo di show hate, stone and insult foreigners online for seka Covid-19 "US citizens and odas don report for harassment and attack on foreigners for Yaoundé and Douala", American Embassy write.
'Abba Kyari revive 31 fertilizer industry' Mallam Mamman Daura, say from 2016 to date, dem don bring back 31 fertilizer factories for Nigeria, and all na di efforts of Malam Abba Kyari.
"Father Mbaka 'you go fail' video to Peter Obi surprise us" - Catholic Church Woman buy wedding gown do party to marry Jesus Christ Dem recently retire and dem tok say dem dey really sorry for wetin dem do.
Before military tribunal start dis 24 minute hearing deh prisoners bin wait for court sotei before de judge kam.
Di UNILAG graduate tok say im plan na to add atleast 21,000 megawatts to make am 24,000 within im first year.
Di minister, wey go take three months maternity leave, don join oda number of politicians wey don born pikin while dem still dey office.
BBC don wash hand comot for 'fake scholarship' But marriage na di last tin wey dey her mind unto say she dey study masters degree in creative writing for Oxford University, United Kingdom.
uhari don swear in Tanko as Chief justice of Nigeria 24 July 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency President Muhammadu Buhari, on Wednesday swear in Justice Ibrahim Tanko Muhammad as di new Chief Justice of Nigeria.
Yoweri Museveni: Na natural hair make you African model?
Another thing we de for inside dis tori Liberia don ready to do second round election After di plenty delay wey happen sake of say one candidate question di first round, electoral commission say time don reach to finish wetin dem start.13th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you19 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
De SRC President Kelvin Sah who lead di demonstration to di emergency meeting say e be successful, as he sure say student go return to school very soon.
Another thing we de for inside dis tori Joy Nunieh biography, husband and wetin we sabi about di NDDC former MD wey dey kwanta Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta16th July 2020 Wike 'rescue' former NDDC MD Joy Nunieh from her house for Port Harcourt wia armed men bin surround16th July 2020 NDDC, Joy Nunieh and Godswill Akpabio gbas-gbos: How di mata go13th July 2020 Bukola Saraki: Wike say di senate presideo get mind to defect1st August 2018 Rivers lockdown: Wike style and wetin you suppose know about executive order11th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"I be creative entertainer wey dey enjoy to bring good content to di world.
Femi GbajabiamilaCopyright: Femi Gbajabiamila Nigeria number four manImage caption: Nigeria number four man On Tuesday, lawmakers for Nigeria House of Representatives elect Femi Gbajabiamila as di speaker of dia from 2019 to 2023.
Lagos Police say dia stray bullet kill woman How early morning fire kill pipo for Ijegun "As I dey tok to you now, my job dey at stake, I no sure I go return hia" na so Ola tok.
While President Buhari of APC say im market for 2019 election na to carri kontri pipo go di "Next Level", Atiku plan na to "Get Nigeria Working Again."
Another thing we de for inside dis tori Nafdac don comot ban on Emzor and two companies wey dey produce codeine12th May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Urine test wey fit show if your pikin dey do codeine10th May 2018 Sweet Sweet Codeine: See why young pipo dey do codeine diet9th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Killings: I support say make Buhari resign - Agbakoba27th June 2018 Plateau State attack: Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate' 'killings'25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
People wey dey chook eye explain mata dem as dem dey happen, don already say government too waste time to take action when di attack bin happen.
some pipo gada for street dey do i-no-go-gree make dem for release am.
Another thing we de for inside dis tori Barcelona nack Sevilla 5-0 to win Copa Del Rey22nd April 2018 Lionel Messi wife don born dia third baby10th March 2018 Barcelona dey shake wen Lionel Messi score goal - Scientists10th April 2018 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
"'My agent want to speak to you, United dey come for me, you need to make dis happun'."
'We go need to jump oooo' Jacqueline Flores wey be passenger for di plane tell AFP tori pipo say "wen we dey for air, e be like say di plane wan balance, but next tin e land for ground".
"Wen pipo dey know say I be woman e dey surprise dem, dem go give me moral support first afta I finish dia work, support go turn to love unto say na quality I dey deliver my customers," she tok.