text stringlengths 21 14k |
|---|
"De thing be don reach wan kain level laik say na sick. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Im still add say di logo wey dey di APC document na dia clear difference dey as "di APC own no get arrow for di V part". |
Another thing we de for inside dis tori Buhari don tok ontop say Supreme Court free Bukola Saraki7th July 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'2nd August 2018 Bukola Saraki: Why dis fit be di new face of 'Maradona' for Nigeria politics2nd August 2018 President Buhari dey go London go chill for 10 days1st August 2018 Ortom: Why una wan drag Buhari inside Benue state mata? |
Wetin we call dis foto, Different rice seed don dey wey fit even grow for dry season Where you fit get dis seeds? |
You people are looking for #TEKNO .... #mshewwwww A post shared by Matilda Duncan (@matilda_duncan) on Aug 12, 2019 at 12:30am PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram You see this country Nigeria? |
Five tins to sabi about Norway wey wan increase visa dem dey give Nigerians 22 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Norway Ambassador to Nigeria, Ambassador Jens-Petter Kjemprud, say di embassy get plan to increase di number of visa to Nigerians. |
Im talk say Nigeria dey very "important" for di world and for di kain work wey im Foundation dey do because of di country population. |
Already business insiders say na three companies dey eye di take over bid for Shoprite Nigeria and Tayo Amusan name na im many pipo dey call. |
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Why Buhari commot power from Fashola hand?21st August 2019 Power Supply: Nigerians reply to Fashola 24 hour light29th March 2019 Fashola ansa qweshion left, right and centre from Senators during ministerial screening29th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di Archbishop present Buhari with copy of im new book, 'Reimagining Britain: Foundations for Hope.' |
Dem say since we say we no dey operate make we find dem 100,000 Naira den we begin to operate. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever don kill nine people for Ondo4th February 2018 Lassa Fever: Edo and Ondo states dem get more cases for Nigeria5th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you58 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Boko Haram come raid for night, kill pipo, destroy vehicles. |
Di former President talk say many people wey dey say dem one comot Nigeria, na hunger dey make dem talk like that. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal8 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 8 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Police say dem don dey get underground reports from pipo about illegal gatherings including church service.Dis na di second couple wey dem go arrest on dia wedding day. |
Why Denrele Edun wear woman cloth for Magazine shoot Im talk say dis kain relationship no dey di culture of di majority of Kenyans and e no follow join human rights mata. |
First African to win ogbonge LVMH fashion prize 7 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Thebe Magugu for di LVMH Prize 2019 Edition One 26-year-old South African designer don become di first African to win di LVMH Prize wey be correct award for young fashion designers wey launch for 2013. |
Di attack kill 108 inside di 132 pipo on board. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku no dey destine to be president - Oshiomohle28th February 2019 Nigeria Presidential Election Results 2019: France congratulate President Muhammadu Buhari for im re-election28th February 2019 Nigeria Presidential Election 2019: Kukah, Abdulsalami meet Atiku, Osinbajo to cool tension1st March 2019 Nigeria 2019 elections: 5 tins wey we don learn from di presidential election1st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Give pipo back dia goddamn freedom." |
No be only just about ideas too- 100 Women go talk on top radio, online and for social media. |
Wen I be pikin, I remember as my mama go dey sharp sharp fry samosa wen iftar dey reach so dat me and my siblings go run give our neighbours. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya: Court go talk if October election dey correct17th November 2017 Kenya: Five people don die as dem dey welcome Raila Odinga17th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di country dey do International Monetary Fund Credit Programme wey mean say dem dey try manage how dem dey spend money. |
President Muhammadu Buhari through im talk-talk person, Garba Shehu, don talk say, government go make sure say na only good people go dey in charge of courts for Nigeria Another thing we de for inside dis tori Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 How $43 million mata take waka2nd November 2017 Babachir Lawal: EFCC don release former Nigeria SGF26th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria dey among di kontris wey dem expect to show di biggest increase alongside Pakistan, Democratic Republic of Congo, Ethiopia, Tanzania, Indonesia, Egypt and America. |
'I dey 28 years and I neva get orgasm before' Finally one orgasm Dat Saturday wen she reach house, na so she open di box to bring out di new vibrator and to start work wit am. |
Another thing we de for inside dis tori Video, World Environment day 2020: 'Coronavirus lockdown don help mother nature'5th June 2020 Atewa forest: Quick facts about di Ghana forest wey need protection from bauxite mining13th November 2019 Kano na di most polluted city for Africa - Report7th November 2019 Shell vs Ogale/Bille community: UK Supreme Court don agree to judge di oil spill case25th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal9 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
It’s like a dream....our VR film #daughtersofchibok won a Lion Award in the VR category of the Venice biennale!!!!! |
Some tins wey pipo wey no know about di condition be say e fit affect as pesin dey see and di eye go dey sensitive to bright light. |
Although GFA be company limited by liability, wey FIFA get laws against governments interfering in football management issues, check like President Akufo-Addo damn di consequences of possible FIFA ban. |
Wia dis foto come from, SEYLLOU/Getty Images Wetin we call dis foto, Dangote Cement, na di producer of cement for Africa Another set of people Magufuli dey fight na private companies and investors wey dey do anyhow for Tanzania. |
"Delegates no be sometin we dey choose anyhow or who we like or no like. |
Bobrisky wey tok say di man don tell am sorry say even though she don hear di apology, di man must sleep for cell den di next day buy am new phone and fix her car. |
E must also get specialisation for any of di following subject: English Language Mathematics Integrated Science Biology, Chemistry and Physics Agricultural Science Home Economics Computer Science Technical/Technology Education Computer Science or Information Technology Nigerian Languages Physical and Health Education How to apply Visit https://fts.admissions.cloud/home to complete di online form and submit. |
So, wetin e mean na say people wey no be like NNPC, wey dey use am do business, no go bing in any products, or dem go sell am without any profit." |
BCG vaccine fit work against Covid-19? |
"Na one woman wey say no way, no how, wey my wife go fit be 41 weeks; she say we fake di video to make people like us well-well." |
Di election in numbers: 26.76 million registered voters 55% of dem na female Na record 48 parties dey for di ballot 28,757 voting stations 220,000 members of electoral staff Six million young pipo no register to vote Another thing we de for inside dis tori South African Elections: Wetin e mean for Nigerians for dia?8th May 2019 South Africa: Shey di gap between rich and poor dey increase?1st May 2019 South Africa flood: Number of pipo wey die don increase afta Durban rain24th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Jurgen Klopp: Liverpool coach join fans to sing afta dem lose to Real Madrid Dem no support media player for your device Jurgen Klopp: Liverpool coach join fans to sing afta dem lose to Real Madrid 28 May 2018 E be like e no too pain pain Jurgen Klopp say im team lose for final of Champions League, as im appear for video with fans wia dem dey sing bringing di trophy "back to Liverpool". |
Oga Dogara first enta parliament for 2007 as member of PDP, from 1999-2015. |
So if 36,000 no dey properly procure e dey likely for dem to collapse. |
Andrea Pirlo: Former Italy international don retire 7 November 2017 Wetin we call dis foto, Pirlo na master for midfield football Former Italy midfielder Andrea Pirlo don announce say im don retire after e play im last game for New York City FC. |
Police bin release foto of four suspects on Friday 4 May 2018, come declare dem wanted. |
Dem wound and dem dey hospital dey collect treatment. |
Apple also announce di latest features heading to user iPhones, iPads and Apple Watches wey go happun di summer. |
Novak Djokovic: Di Serbian tennis player, Viktor Troicki plus odas don test positive for Covid-19 |
Once dis parti win, dem wan chop alone" Akwa Ibom Governorship Candidate Nature Udoh wey dey represent Young Progressives Party na im yan dis wan for BBC Govnorship debate on Thursday for Akwa Ibom state, South South Nigeria. |
Meet man wey no dey pray because e no believe say God dey Dem no support media player for your device Meet man wey no dey pray because e no believe say God dey 5 November 2018 New Informate 7 November 2018 Meet Bayo Opadeyi, computer programmer wey come from family wia dia religion na Christianity of di Catholic type but later come decide say im no go dey pray again because to am, God no dey. |
Nigerians dey vex for Pastor Adeboye 'No tithe, no heaven' statement |
Another thing we de for inside dis tori FG "MSME Survival Fund registration portal" latest answers to Covid-19 funding kwesions wey pipo dey ask about di web portal23rd September 2020 Kogi State tanker explosion: Black Wednesday as fuel tank truck collision kill at least 28 pipo along Felele area of Abuja/Lokoja highway23rd September 2020 "Edo Election final result 2020": Obaseki victory, Wike say "Edo Election" na proof say ‘Godfatherism’ dey end for Nigeria, but na true?21st September 2020 Survival Fund registration portal 2020: Facts to know about MSMEs "registration form" login22nd September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria21st September 2020 AS E DE HAPPEN Edo Election: Ize-Iyamu dey study di result wey give Obaseki victory for di governorship vote Edo election update: Why Edo state matter to APC22nd June 2020 Obaseki: Who be di Edo state govnor wey port go PDP?20th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Na Kano get di highest number of students wey go sit for dis exams for Nigeria so our work big pass oda states own. |
Nengi Jumbo, di founder of Port Harcourt Significant Girls Initiative, say for Friday di group bin meet wit Rivers State Commissioner of Police who tell dem say security pipo dey try dia best to find di killer. |
Liverpool v Barcelona: Champions League comebacks wey fit give di Reds hope 7 May 2019 Wia dis foto come from, Christian Liewig - Corbis Wetin we call dis foto, How Liverpool take come back from 3-0 down against AC Milan na one of di biggest results for Champions League history Lionel Messi late goal for Nou Camp fit don spoil Liverpool plans for back to back Champions League final- but for recent seasons for dis competition don get some 'wawu' comeback wey fit give di Premier League side hope. |
DLEA - Drug abuse: Cocaine, heroine na im young pipo abuse pass for one Southern Nigeria state - NDLEA 26 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Expensive drugs like cocaine and heroin na im young pipo dey abuse pass inside Rivers State, South-south Nigeria, according to Nigeria anti-drug law agency. |
Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja |
She bin reveal say she get belle for May with photoshoot for inside social media. |
Egypt Just like Morocco, Egypt no dey allow any form of touch-touch for public. |
Cameroon and Nigeria get diplomatic agreements and e hard for Nigeria for just react. |
Na risky decision but all over di world, dem hail dis decision as chance for democracy inside Kenya, still call am good example for other countries for Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Ugo Monye, di ogbonge tailor wey break internet wit Ebuka agbada24th April 2018 Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Meanwhile, di nationalist party AfD, wey no like Muslims, go become third largest party for Germany after dem win 13.5%. |
So far, Nigeria goment neva give any moni to take bring im kontri pipo back. |
Another thing we de for inside dis tori Liberia: President George Weah don give im kontri highest award to Arsène Wenger21st August 2018 Liberia: No $3.9M budget for Senate Election19th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But many white farmers feel say di sentence too much and say politics don enter SA court dem. |
Dem activate emergency sirens for Jefferson City wey around 43,000 pipo dey stay and dem notice di storm 20 minutes later. |
Wetin we call dis foto, Bob Marley get profession sound equipment company wey dey make money for am Some celebrity wey make millions of dollars after dem don die but no make reach $10million na Muhammad Ali, Frank Sinatra, Bruce Lee, Paul Walker and Marilyn Monroe. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Some of di girls wey dem don release dey do special courses for di American University of Nigeria for Yola Dem dey find miracles For dis year anniversary of di kidnappings wey reach di international community dia ear, dem dey choose to go for spiritual assistance. |
Skip Twitter post, 2 World Press Conference By Governor Godwin Obaseki https://t.co/LapGYmxkE0— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) August 7, 2020 End of Twitter post, 2 Govnor Godwin Obaseki dey lie o! |
"Di cleanup process dey go on, at least one of di places wey I visit dem don do excavation and some refilling but di heavy rain wey dey fall now na challenge. |
Herdsmen Killings: House of Reps say make Buhari sack Inspector General of Police |
Di business wey Facebook get don already introduce di policy for India six months ago. |
Ghana authorities don clean dirty for Australian High Commission 25 January 2018 Wia dis foto come from, Andrew Barnes/Twitter Wetin we call dis foto, Di High Commissioner say im happy as authorities come clean di area fast-fast. |
UNICEF - Boko Haram don kidnap over 1,000 pikins since 2013 - UNICEF 13 April 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY As Nigeria dey mark four years since dem kidnap Chibok girls for Borno state, UNICEF say Boko Haram don gbab ova 1,000 pikins dem since 2013 for di north east region. |
Another thing we de for inside dis tori Air Niugini plane miss road land inside water for Micronesia28th September 2018 Iran plane wey fly enta house don kill 15 pipo14th January 2019 Seattle-Tacoma plane tiff 'get full airport papers'12th August 2018 Dis woman see herself as di only passenger inside plane25th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
My son still dey find im papa - Joe Blankson widow Ali come add say make goment also clear di dorty wey plenti for di water so dem no go dey hook boat engine come cause accidents. |
Di list get pipo like Michelle Obama, Beyonce and Kate Middleton inside. |
Di runner wey kneel down, rest leg on top block, ready to run, go always beat di other person wey stand to run." |
Wetin we call dis foto, Fire don spoil plenti equipment for di power substation wey fit cause blackout John Onyi of Port-Harcourt Electricity Distribution Company (PHED) tok say; "We don shut down power supply sake say di fire dey try burn down our office and facilities". |
Wen dem reach dia, na so she see her pikin among di 11 children wey di police save. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Today na World Food Day Check out dis green noodles wey Chef @miyonsea arrange. |
kin bury papa alive ontop accuse say e get witchcraft 30 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 75 year old man die for Mozambique afta im pikin bury am alive One 75-year-old man die for southern Mozambique afta im pikin dem bury am alive dey accuse am say he get witchcraft. |
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: October 5, 2020, 9:21 AM GMT+1 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
World Suicide Prevention Day 2020: Five signs say your pesin fit commit suicide 10 September 2020 Wia dis foto come from, Science Photo Library Suicide na mental health problem wey dey cause premature death but dey possible to prevent if dem quick notice di sign and help di victim. |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 1:27 Video, How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia, Duration 1,2719th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Abedi Pele and four odas go lead Ghana football Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa Anas whack Kennedy Agyapong GH₵25m defamation suit Ghana Football Kwesi Nyantakyi don waka Some meners too dey ask say make dem disclose salaries of interim committee members to prove say GFA dey start on a good note. |
And also security for di town go improve because those pipo wey dey reach late night get evil plans." |
Most times wen we talk about environmental pollution, na big big tins like forest wey dey disappear sake of pipo don cut di tree finish, plastic bag wey full inside ground and inside river and ocean, and oil pollution na im be wahala for our environment. |
Another thing we de for inside dis tori Martin Amidu: 7 hours vetting, 181 questions, 21-gun salute for 'Killer Nkuto'14th February 2018 ‘Agye gong’ Amiduphobia enter some Ghanaian politicians demma system, dem say Amidu ‘mad’12th February 2018 'Martin Amidu chop 66 years, he no be qualified for approval as Special prosecutor' - Ayine12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ghanaian boxer ‘Royal Storm’ Dogboe be new WBO Super Bantamweight Champion 'Isaac Dogboe fight go make me pay TV license' Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 The Mirror headline which read "Isaac Dogboe is the British world champion you've never heard of - but all that is about to change" spark debate for social media over attempts by some British who wan claim di boxing champion as British. |
Who is getting what and for what reason? |
HRH, Tanyi Robi one of de four chiefs weh sign release di condemn weti weh di happen, say chiefs dem don ask make both side talk because whatever de problem, for tradition problem di ever end up for palava tree, we di shidong tok because de war go end one day. |
She say: "Di total amount, wey also join with di one from Osborne Road, Ikoyi na N421, 330, 595. |
2011, Yaba, Lagos State don extend di date of dia 2020/2021 post UTME screening go 26 October 2020. |
Di win move Liverpool up to third place and drop Chelsea down to 10th place for league table. |
Conditional Cash Transfer: Meet di poor pipo wey Nigeria goment dey pay N5000 everi month |
Dis year chaw African countries visit China for development partnerships, something which some people criticise say e no good. |
This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino Young Nigerians wan begin run tins Dis bill wey im dey talk about, wan reduce di age wey pesin need to be to run for elective positions for di kontri, and National Assembly don pass am into law for July 2017. |
Ms Jenner na man before wey im former na na Bruce but e change am to Caitlyn afta she become woman. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.