text
stringlengths
21
14k
Unlike meat production, insects no need plenty land, water or food, and insect farming no dey produce greenhouse gas like animals dey do.
Skip Instagram post, 1 **FULL INTERVIEW ON MY FB PAGE** I have a loving and tight, and protective family.
Di Zonal Cordinator for NEMA south-south Office, Ibarakumo Walson say dia own na to give relief materials and im don receive some relief materials dem for di state.
Army tok say di shallow grave, dey for 'No Man's Land,' and four different suspects wey dem arrest for different times, na im don identify am.
Ka3na - BBNaija 2020 eviction: Nengi and Tolanibaj see me as competition - Ka3na 4 August 2020 Wia dis foto come from, Lilo and Ka3na Instagram Ka3na, di first housemate to leave di Big brother Naija Lockdown season five show say Nengi and Tolanibaj see her as competition for di house.
US President Donald Trump wan talk with NK leader Kim Jong-Un
Something drastic has to be done.— Mike Adeyanju (@mike_adeyanju) April 15, 2020 End of Twitter post, 2 Wen BBC tori pipo waka go di area, no bodi sabi one person wey be victim of any robbery.
French tori people say police dey talk say di 28-year-old driver use by force to jam di people although e no dey di list of people wey authorities dey put eye say dem fit do bad thing.
President Paul Biya don say authorities go deal with southern Cameroonian militants wey don kill-kill police and soldier dem.
I bin no read di tin quick quick before my officials see say e dey okay for me to sign am.''
"I no see reason why pipo no go fit sleep for dia house, I don tok taya say make pipo no fear.
Another thing we de for inside dis tori Gucci Mane: Di love story wey save im life18th October 2017 Eminem don scatter social media as im yab Trump11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
And wit di way di cases of coronavirus dey increase for Nigeria, parents and teachers still dey wait goment final decision.
Oga Atiku and im party PDP, wan challenge di victory of di All Progressive Congress candidate President Muhammadu Buhari for di election ontop accuse say wuru-wuru full di election.
Another thing we de for inside dis tori Ghana cedi 'tear chain' catch Ghc5.16 against US Dollar, importers start dey wonder why gov't economic gurus no arrest am yet12th February 2019 Salaga Protest: Police arrest 7 for Ghana after dem burn NPP Office13th February 2019 Mine explosion: At least 13 minners don die for Ghana24th January 2019 US whack Ghana plus visa sanctions sake of authorities no want receive Ghanaian deportees1st February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Gunshot from security personnel wey want disperse de violent clashes kill one.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, All over di world different countries don dey try to drive away mosquito.
Ghana: Asamoah Gyan wan start "Baby Jet" airlines
For Esther di mata pain am well-well, because she forgo her full salary and her job to study for di exam wey dem don cancel so.
EFCC: Former FCT minister get case on top fraud
Right now, di recent killing of di Iran General Qasem Soleimani wey Pentagon say President Trump order dem to do na im be top news for di world.
Sevilla chop three goals for first half, Philippe Coutinho pass find Suarez wey tap di ball inside di net for di first goal.
Skip Twitter post, 2 #JimmyKimmel speaks on rumours of a #Buhari clone on his show, #jimmykimmellive #ivoryng #ivoryngflick pic.twitter.com/J8rH8tF5iF— Ivory-NG (@IvoryNG_) December 5, 2018 End of Twitter post, 2 Jimmy Kimmel, wey dey host of Jimmy 'Kimmel Live!'
— Bolarinwa Olajide (@iambolar) November 14, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Great win for the @NGSuperEagles tonight against Argentina, I could never have imagined it.
Kidnappers don free Samson Siasia mama
Another thing we de for inside dis tori Fans dey hail Ronaldo for im bicycle kick as Real Madrid knack Juventus4th April 2018 Juventus v Real Madrid: Buffon dey ginger!2nd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Operation Positive Identification: Court order Nigeria Army to stop campaign
How new VAT 7.5% tax go affect your pocket
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools reopening: Latest on resumption date for wen universities go start as FG tok25th August 2020 Coronavirus in Lagos: Di city fit battle with coronavirus till July or August - Abayomi8th May 2020 Lagos lockdown: How one coronavirus testing centre dey operate22nd April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Stardom wrestling, wey be Kimura organisation confam di news and come ask fans to dey respectful.
Another thing we de for inside dis tori NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials21st July 2020 Joy Nunieh biography, husband and wetin we sabi about di NDDC former MD wey dey kwanta Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta16th July 2020 NDDC, Joy Nunieh and Godswill Akpabio gbas-gbos: How di mata go13th July 2020 Joy Nunieh: Nyesom Wike say "I no go fit dey and see any Rivers Daughter suffer"16th July 2020 Wike 'rescue' former NDDC MD Joy Nunieh from her house for Port Harcourt wia armed men bin surround16th July 2020 Joy Nunieh, sacked MD of NDDC - Her testimony against Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta before Nigeria lawmakers17th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Once government roll out dis innovative approach by September dis year, Ghana go join other African countries like Malawi den Rwanda where dem dey deploy di drone technology.
On top social media afta Sakordie video drop, Ghanaians, Nigerians and oda music lovers begin tok about if Shatta go reply di rapper dis on am.
Inside one YouTube video wey Pastor Oyakhilome release, im claim say federal goment order lockdown for Lagos and Abuja because dem wan install 5G network.
E carry di album win di Headies for Best R&B/Pop Album for 2015 and Song of di Year for Ojuelegba.
Woman wey dye hair to fit 'belong' Ghana: Natural hair na bad business Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, Natural hair on fleek!, Duration 0,5823rd November 2017 Woman wey dye hair to fit 'belong'11th September 2017 Ghana: Natural hair na bad business29th January 2018 1:04 Video, You go fit use your hair do art design?, Duration 1,0424th October 2017 2:33 Video, Di Ghana barber wey dey cut hair for Premier League stars, Duration 2,3312th February 2018.
Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians Why Nigeria senators dey vex for Buhari Dis one make Senator Bassey Akpan to raise point of order to tell im colleagues say di delay don pass be carefull as di senators go soon goon two months break.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Okoro tok say, ''Di arrest of our 114 women wey dey use dia constitutional right protest di bad bad tin dem dey do Igbo pipo fit cause serious wahala''.
Wetin we call dis foto, Di parents of di twins ad dem dey leave hospital on Thursday, 9/01/2020 Even if dem sell my entire family, we no fit pay di Doctors Before di team of doctors do di operation, Madam Mary don do plenti night Vigil to pray to God.
ria: How Rivers local council vote waka 16 June 2018 Wetin we call dis foto, Port Harcourt city quiet as di election dey go ondale if no-movement order wey police give.
Wetin dis 7.5 % VAT increment mean sef?
ardi B don explain why she bin 'dey drug and rob' men 27 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For January, Cardi B become di first solo woman to win di Grammy Award for best rap album Cardi B don defend herself afta one old video re-show face for internet wey she bin tok say she dey drug and rob men wey wan to sleep wit her wen she bin dey work as stripper before she become popular.
pic.twitter.com/VyYftmvWKA— Muhammadu Buhari (@MBuhari) June 6, 2018 End of Twitter post, 1 But wetin be di real mata wey make pipo carri #BuhariHasFailed dey trend for social media?
Using di Gini scale, and di data wey World Bank bring, e show say na South Africa get di worst inequality for world of any kontri.
Di senate bring out statement say di pesin wey tiff dia mace don commit treason because e dey try to overthrow one branch of di goment of Nigeria by force.
She continue: "I believe say something dey wrong wit di pool wey make am hard for dem to swim at dat particular time "My husband use di steps enter as im try to help di two pikin wey dey struggle, as me I run to apartments wey dey nearby, dey shout for pipo to come and help my husband.
Dis one different from di oda times wey dem don use dia page honour oda pipo as dem tear rubber dia first virtual reality and 360- degree logo to celebrate di anniversary of Méliès first silent film 'A Trip to di Moon' (1902).
Wetin we call dis foto, BBC West Africa Bureau go cover Nigeria and West Africa so dem go hear beta tori for dia own language She say, "dis na di first time any news organization go get place wey different news in languages for Nigeria.
Mr. Arkwright say im no know, for sure, wetin go happen to Nigerian students after Britain don comot Europe Union, but im know say Britain dey enjoy di contributions wey Nigerian students dey make.
Emmanuel Macron don book to go jolli for Fela Afrobeat Shrine So wetin else, asides easy traffic, Macron suppose put eye to use jolli on Tuesday?
For August 23 1957, di Convention Peoples' Party (CPP) government passed the Deportation Act wey give goment right to deport those wey dem consider as threat to dia kontri During dis period some Nigerians chop deportation and goment describe dem say dem be opposition party members.
Dia oga patapata Neal Keny-Guyer tok for statement say she don work for di organisation for two years and say she dey work to stop hate speech and violence for Nigeria.
Agbagkoba tell BBC say di normal process na for di National Judicial Council (NJC), wey all Justice dem belong to torchlight di mata if di Attorney General of di kontri carri any mata come.
Na since August Nigeria close dema border sake of goods wey pipo dey smuggle enta di kontri.
''President Buhari currently dey face serious accuse say im dey cari only im rivals go court unto way but im dey protect im party members and paddy dem,'' na so she tok.
rethren Ghana na Big Brother Franchise?
Dis new medicine dey special as na for dat kain malaria wey no dey ever refuse to comot for bodi.
Im say di goment to do sometin for di traders and say dem go also rebuild di market.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see1st November 2018 Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target20th August 2018 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'13th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di kontri interior ministry say di Nigeria woman dey among for oda pipo wey di goment kee on Monday.
No be only Serena dis tin don first happun to, Dem fine Australia tennis player, Bernard Tomic im full Wimbledon prize money of $58,500 last week sake of say e no meet di "required professional standard" during im weak 58-minute first-round defeat wey Jo-Wilfried Tsonga give am.
Sombori even use di word 'lifeless'.
Germany - Dem dey use animal wey die for road do oda product.
Former governor Aloa Akala bin build di new cow market outside Ibadan and di sellers no gree move becos dem say di new market too far.
Red Cross for Beirut say so far no deaths or injuries report dey, but some pipo dey suffer shortness of breath, local media dey report.
Another thing we de for inside dis tori Remembrance Sunday: UK dey honour victims for war12th November 2017 Image gallery, Remembrance Day: See as e happen around di world12th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori President Muhammadu Buhari don re-appoint Boss Mustapha, Abba Kyari & 11 personal staff5th July 2019 Election Tribunal: Atiku wan carri 400 witness come court to testify against Buhari re-election1st July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Violence is never the right way to resolve disputes.
From nkwobi jollof to jollof ofada and even jollof rice crepes wey show face.
Anybodi don die on top dis sickness?
pic.twitter.com/kEyyaVg8JX— Idris Elba (@idriselba) August 12, 2018 End of Twitter post, 1 Fans dey take am as one big hint wey fit be say Idris Elba wan to take on di role wen Daniel Craig leave next year.
''Nigeria no be beta kontri for foreign investors'' But one of di objectives of di current goment inside di kontri na to try make Nigerian economy not not rely on one souse of income wey dey come from crude oil.
Anglophone crisis: Ferdinand Forka-Oboy say for stage comedians di tok unity 22 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ferdinand Forka di use comedy for create awareness for youths and Anglophone crisis Cameroon stand-up comedian, Ferdinand Forka, alias Oboy da comic, weh na senior youth and action counsellor, with big book for cultural tourism and recreational sciences di use comedy for tok Anglophone crisis with de slogan, 'who causam'?
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis dey vex as people dey use phone for church8th November 2017 Rwanda: Thunder strike don kill 16 people for church11th March 2018 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal55 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Santos tok di thing look like e dey simple but dem don see students wey dey do do exercise dey happier.
Dem use di #kiddrica to express how dia relationship dey go so far.
Deputy Director for Driver and Vehicle Licensing Authority (DVLA) Kafui Semevor, say dem wan make sure say all di drivers get driving license, even if dem no sabi di foreign language.
'Double wahala' for deadi bodi inside Kano cemetery Mr Muhuyi say dis na part of dia work as anti corruption unit.
Take dis quiz to find out See beta beta Independence Day Nigeria pictures and wishes 1 October 2020 See beta beta Independence Day Nigeria pictures and wishes Plenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Play with BBC News Sport Weather Radio Arts How dem dey take use am As e concern BBC Privacy Policy Cookies Help to enter Mama and papa de check Call BBC Get Personalised NewslettersCopyright 2020 BBC.
Northwest governor Lele Lafrique don ban movement for inside de region for one week.
South Africa pipo don begin dey line up for polling centers to go vote for dia parliamentary and provincial elections on Wednesday May 8.
Buhari don hail Senagal President wey win second term For 2012, dem give Romanian-Australian businessman Frank Timis oil and gas exploration rights near Senegal water.
For long time, pipo don dey try create some kain digital moni separate from ones wey we sabi.
pic.twitter.com/3YnzuATsDm— Melody Cooper (@melodyMcooper) May 25, 2020 End of Twitter post, 1 Di man, Christian Cooper (e no relate to her), bin posted di video of di incident ontop Facebook say di mata start wen e notice Ms Cooper dog dey run around one area of Central Park wey dem dey call di Ramble.
Im don dey jail for armed robbery, 'assault with a deadly weapon' and 10 other crime wey im commit for 2007 for one Las Vegas hotel.
E say dem mind dey small and sense no dey dia head.
Another thing we de for inside dis tori Osun state election: INEC don tok di political party dem wey go do rerun on Thursday25th September 2018 Osun election 2018: Jaguda pipo don attack PDP chieftain for Osogbo24th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor20th December 2019 Mohammed Adoke: EFCC arrest former Attorney General of Nigeria19th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dem say plenty donkeys wey reach thousands dey suffer for China market.
ALWAYS REMEMBER US THIS WAY Natalie Hemby, Lady Gaga, Hillary Lindsey & Lori McKenna, songwriters (Lady Gaga) BAD GUY Billie Eilish O'Connell & Finneas O'Connell, songwriters (Billie Eilish) BRING MY FLOWERS NOW Brandi Carlile, Phil Hanseroth, Tim Hanseroth & Tanya Tucker, songwriters (Tanya Tucker) HARD PLACE Ruby Amanfu, Sam Ashworth, D. Arcelious Harris, H.E.R.
Defence Minister say de first information from dia investigate na say de pipo weh de commit de crime want puma for army e head.
•Minimize how you dey watch, read or listen to news wey go dey make you anxious or distressed.
Anywia wey campaign land, na dem dey land first wit tins dem wan sell.
Garner wey be 43-years and papa of six children, lose consciousness, dem later pronounce am dead for hospital.
She open mouth about military power for di country for 1988.
Im bin already lose five games in a row to Cilic but im recover to win 6-2 6-7 (5-7) 6-3 3-6 6-1.
Dem later record more cases of infected passengers inside di SS Bida more than any oda ship wey pack for Lagos dat time.
Di winner of each group go contest Saturday final.
pic.twitter.com/mfuZe077qZ— ASPIRIN ❁ (@aspirin_n) December 15, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 You people are worried that the White Jesus your White, misogynistic, patriarchial, and homophobic colonial oppressors gave you could have been gay?
Dem call am 'Shine Your Eye'.