text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Vice Presidential Debate: How di Peoples Debate take waka8th February 2019 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
If we all wash it in public, we will have no clothes to wear #BBNaijaReunion— Do2dtun Energy gAD (@iamDo2dtun) June 8, 2020 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019 finals: Mercy na di first woman Big Brother Naija winner6th October 2019 BBNaija reunion: See di gist of Tacha video wey sell her market and oda aproko from Big Brother Naija pepper dem reunion5th June 2020 BBNaija reunion: See wen Big Brother Television show dey start and how di house mates slay for fans2nd June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For di last post wey im share before dem arrest am, he showcase one 2021 white RollsRoyce Cullinan wey worth ova $320,000 Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Inside di video wey trend for social media, dem tok say im and some oda pipo be suspect of internet mago-mago and dem don defraud almost 2 million pipo of dia moni. |
End of Twitter post, 1 Within seconds, security guards separate dia pipo. |
BBC Monitoring do research wey show say di group kill pass 900 people for 2017 and na small di number take pass death for 2016. |
Dat go include to form new sovereign council wey go will rule di kontri until elections. |
Nigeria don quarantine four children ontop COVID 19 mata How I fit talk to my pikin about Coronavirus? |
Make Odinga unblock me make we be friends again" |
For patients on ventilators, e cut di risk of death from 40% to 28%. |
For di last two months alone, tori about at least three different attack ontop soldiers dem for di north-east don come out. |
Di feem wey im release on Friday 17 January na about one middle-aged black woman, Grace Waters (Crystal Fox), wey don suffer plenti gbas-gbos emotionally inside marriage. |
But things no be as e look. |
Di video bin show as di men for different communities for India dey showcase dem skills on top di "In their feelings" song wey Drake release. |
Na for second half dem begin waya shot upandan, but Liverpool goalkeeper Allison no allow any ball pass. |
Former house mates wey don collect dem own accolades afta di show Skip Instagram post, 1 I S I A G U Nwa afo Igbo!!! |
Go through guarantor process As part of dis guarantor process you for get two pipo wey register as voters during dis new compilation who go guarantee give registration officials say you be Ghanaian. |
Ms Rwigara dis thing wey di organisers talk, no true. |
"Di govnor bin no dey town and e come back around 8pm yesterday, so i assure you say no court order don reach am, today event na just like thank you visit from the appointees to the govnor, nothing more." |
Why organisers for Cameroon Anglophone meeting shift'am |
Because a comfortable room does not make a fool acquire wisdom. |
'E be like wia zombie don takeover' - Nigerian student for China Lassa fever don kill 41 pipo for Nigeria dis year - FG Wetin you gatz know about Coronavirus di new respiratory virus wey dey spread like wildfire Consultant of Nephrologist and Renal transplant physician, Dr Fagboyega Faponle for Zenith Hospital Abuja advice say make pipo add orange to dia food as e get ability to boost immune system. |
Wetin we call dis foto, One industrial food processing company, Pioneer Food Cannery record 533 Covid-19 cases for Tema. |
End of Facebook post, 1 Under Spalletti, Inter finish fourth for di league and qualify for di Champions League. |
Wetin pipo do to watch di premiere Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Oscar-winning American actress Reese Witherspoon also wow for Got wen she tweet. |
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: Kano youths dey vex wit police wey no allow dem protest One youth group for Kano State dey accuse police say dem deny dem dia rights to peaceful protest ontop video wia dia govnor dey collect moni.15th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ibrahim Magu: Answers to five questions around di arrest and probe of di EFCC suspended boss |
Tori pipo The Wrap tok say di Academy tell voters say dem don disqualify di feem for email wey dem send on Monday. |
Our account was hacked, supposed to have been deactivated, was reactivated by hacker, and continued to use our credit card. |
Even though society dey encourage women to find sometin wey go give dem moni, e still get some women wey take dat hand choose say dem wan be full time house wife. |
"I dey ask dem to come out come tok," na so im tok. |
https://t.co/3ljDtif5so pic.twitter.com/mzlbb5js3I— Fireboy DML (@fireboydml) November 28, 2019 End of Twitter post, 1 Na on October 16, 2018, Nigerian rap superstar, Olamide sign di "afrolife" singer to im record label, YBNL. |
E regret as President Biya take particular problem for Anglophones mix'am inside general problem. |
Doctor dey warn - Selfie: Too much selfie fit damage hand - Doctor dey warn 1 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kim Kardashian na one of di celebs wey get 'selfie wrist' One doctor for California don sama warning give pipo wey dey snap plenti selfie say dem fit give diasef serious wound for hand. |
Im go follow participate for di BBC Governorship debate wey go hold on 31 January, 2019 for Port Harcourt. |
Na afta 'Jeune Afrique' magazine dig inside de corridor for Etoudi palace write one tori say madame Biya di operate for background weh kontri pipo start compare Chantal Biya wit former Zimbabwe first lady. |
Talk-talk person for di upper chamber Senator Aliyu Sabi Abdullahi, from Niger state North West Nigeria na im sponsor di Bill - e say na because violent speech don too much for di kontri. |
Yesterday evening na im di government say dem bury more than 168 dead bodi wey nobodi fit identify. |
Wia dis foto come from, Getty Images And if pesin look some of America recent policies, Africans wey dey inside US or get plans to enta, still get oda mata wey go worry dem: 27 September 2019 Di Trump administration announce say refugees wey dem go accept for 2020 no go pass 18,000. |
Shey im colleagues wey dey go stretch leg for meeting with di president, be fellow old pipo or part of di young 100 million plus Nigerians under 30? |
Another thing we de for inside dis tori Kamaru Usman: Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare4th March 2019 Anthony Joshua: I 'do operation' before Andy Ruiz fight9th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I dey talk Nana Addo den Bawumia say someone fit sit computer en body den take pictures of women wey dey bath for villages," Hannah Bissiw reveal during en Eastern Regional tour. |
Skip Twitter post, 1 In an economy where barely 40% of the population have bank accounts & a poor mobile money system, this CBN policy will cause more problems than it set out to solve You can't be enforcing a cashless policy with punitive measures when the infrastructure to go cashless is deficient— A Fokken Queen! |
"I dey proud then, and I dey proud now to get her as my partner for dis campaign." |
President Trump original ban bin don make plenty people vex, as e affect six countries where na Muslim plenty pass, and na so people all over di world begin call am di "Muslim ban." |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Government reduce fuel prices by 2% after COPEC demo16th February 2018 Fuel scarcity: Smugglers no gree make we guarantee steady supply of petrol - NNPC25th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Adams Oshiomhole: " Di suspension of APC National Chairman na 'beer parlour tok" |
however, the game of politics in Nigeria depends on the fastest.— Dosunmu Owolabi Albert (@AlbertDosunmu) February 28, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Lmaooooo! |
Election Postponement: How INEC put coma for my wedding 19 February 2019 Wia dis foto come from, Fernanda Calfat Pipo still neva recover from di wounjure dem suffer as Nigeria shift election date comot from 16 to 23 February, 2019. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 While oda pipo dey use di mata dey joke. |
"We dey set out clear expectations for how di Chinese Communist Party go behave. |
Na so di Supreme Court order di NEC to investigate. |
Di dressing dis year dey like di exhibition, based on "irony, humour, parody, pastiche, artifice, theatricality and exaggeration". |
Skip Twitter post, 1 Rather than putting pressure on the businesspeople of the Manufacturing Council & Strategy & Policy Forum, I am ending both. |
'Islamic preachers' wey carri gun don appear for Sokoto State 300 Christians: Imam go collect presidential handshake for plateau killings 'Operation cat race don change tins for Benue' Di minister bin also add say di new radio station na to end di katakata between farmers and herdsmen for di kontri. |
Nyong'o say as she dey shock, im tell her say if she wan be actress she go need to dey do this kind things; im also tell her say im don date different actresses and she herself fit see how dem dey prosper dey go. |
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy don come 'Outside' with first major album for 201827th January 2018 Nigeria: We never still see Burna Boy - Police22nd November 2017 Mr 2kay robbery: Burna Boy don deny accuse22nd November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal4 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Wia dis foto come from, Lagos press Wetin we call dis foto, Lagos State Govnor, Akinwunmi Ambode (M); General Manager, Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA), Tiamiyu Adesina (L) and Chairman, Lagos State Neighbourhood Safety Corp (LNSC), Rtd. |
Wia dis foto come from, Facebook/ CRTV web(national Radio and Television) No man die or get wound, and deh move the villagers from danger and for security reason. |
Benue Killings: Dem go do anoda mass burial for 24 pipo wey die |
DESPERATE MAN Eric Church STRONGER THAN THE TRUTH Reba McEntire INTERSTATE GOSPEL Pistol Annies CENTER POINT ROAD Thomas Rhett WHILE I'M LIVIN' Tanya Tucker NEW AGE 30. |
E be like dis na di pattern for di team since Neymar bin step down as di permanent captain afta dem win gold for di Olympics for Rio for 2016. |
Katsina death penalty: 'Death sentence law for kidnapping and cattle rustling, no follow' 25 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo for Nigeria dey react to di new law wey goment sign for Katsina state, north west Nigeria say anybody wey guilty of kidnapping and cattle rustling go face death penalty Dis wan na afta Katsina state Governor Aminu Masari sign law say any pesin wey dey guilty of cattle rustling and kidnapping go chop death sentence. |
''Up till now comedians like Zebrudaya wey don dey tey-tey still dey perform for TV unto say im still get pipo wey dey jolli im brand of comedy and na so e dey happen for di younger generation of comedians''. |
Michele Ndoki, Celestin Djamen and oda protesters land hospital afta police shoot dem 26 January 2019 Wia dis foto come from, Michele Ndoki Cameroon Renaissance Movement mimbas Barrister Michele Ndoki, Celestin Djamen and anoda pesin dey hospital as dem say police shoot dem for 'white march' for Douala. |
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 India: Supreme Court ban instant divorce22nd August 2017 India: Jet Airways suspend two pilots wey fight as dem dey fly4th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers24 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Rep. Nkeiruka Onyejeocha raise concerns for di level of National Preparedness against di outbreak, she call on border and airport personnel to make sure say dem monitor those wey dey come into di kontri. |
Victor Moses bin retire from international football for August last year so dat im go fit focus on im club career. |
afta Supreme Court ban dem from election Im argue say di decision of di Supreme Court on 8 February, 2019 wey uphold di decision of di trial court come bar di APC from primaries elections don already kill di APC case and dem suppose don bury am. |
Kassim go school for some of di most ogbonge Universities for world, Harvard University and London School of Economics. |
Tori start to dey fly afa one of di National Commissioners Festus Okoye tok for one TV program on Saturday say for now if you bring ballot paper, APC name no go dey, but if two days to di election, higher court say you must put APC name for di ballot paper na im be say e go dey difficult for us to do am within dis two days. |
Mr Obi na former govnor wey pipo judge say e do well wen im dey office plus, im be correct businessman wey Nigerians feel say im head balance well-well ontop economy mata. |
I have kuku told him to go and learn trade pic.twitter.com/L3EqTdA3zb— Thë_Gøvernør (@Kvng_Chidii) March 22, 2018 End of Twitter post, 3 And dis person dey vex say JAMB don spoil im plan to get like 270 for di exam as dem no release im score. |
‘Rotten to di core’, ‘see me see somebody’, ‘unconscious struggle’ and ‘sticks’ na way she dey take hala make pipo begin wake up tok and do somtin about di social and political mata for Nigeria. |
Also, if di message don pass seven minutes wey person don send am, di delete no go work. |
E come later tell Amber she dey 'blessed'. |
Anoda lawmaker say security forces and di presidency need to do something sharpaly. |
How doctors strike dey affect pipo across Nigeria Wetin we sabi about doctors strike wey dey happun as Nigeria record new COVID-19 case NARD say dem arrive on top dia decision because of di intervention from di Speaker of di Federal House of Representatives, Secretary to di State Goment of di Federation and di Nigerian Governors Forum. |
Dis incident dey come days afta stray bullet touch two studenst for University of Maiduguri afta Boko Haram attack one IDP camp near di school. |
Tanitoluwa Adewumi: Pipo don dash over $85,000 to Nigerian chess champion 18 March 2019 Wia dis foto come from, Other World pipo don dash house rent moni to di 8-years-old Nigerian boy wey win di New York state chess championship. |
'Islamic preachers' wey carri gun don appear for Sokoto State 30 November 2018 Wetin we call dis foto, One man from Ansar Dine Islamic group for Mali. |
But Ghana police dey on high alert, based on wetin ACP David Eklu, Director-General of Public Affairs for Ghana Police Service talk BBC Pidgin. |
While di rate wey small pickin dey die don dey reduce, di way population dey grow be say di number of deaths still dey increase for West and Central Africa. |
Dis time na because she use di 'N'-word. |
Di age difference, personality and evri evri na im Nigerians use take dey tok for social media as dem see di foto. |
You go just close emotionally," na wetin im talk. |
Fernando Llorente goal wey im use im hip score and di referee confam am with VAR na im give Spurs victory and end City and Guardiola historic plans to fit win Premier League, Champions League, FA Cup and League Cup. |
I humbly request you to be vigilant and report distribution and sale of fake Coartem tablet to the nearest NAFDAC Office for regulatory action. |
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Five tips from di world best teacher on how to teach your pikin for house27th May 2020 Update on school resumption in Nigeria: See di latest on wetin dey happun ontop school reopening8th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
While some countries for Africa dey pray for 24-hours light, farmers from di south Indian state of Telangana dey cry say make di government stop to dey give dia villages 24-hour light. |
"Na di biggest fight for world boxing," Hearn tell BBC Radio 5 live. |
Another thing we de for inside dis tori Alfred Woyome: Which power ECOWAS Court and ICC get?30th November 2017 ECOWAS Court say make Nigeria pay $244 million to civil war victims31st October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you16 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For di media briefing with tori pipo for Port Harcourt, Tonye Cole say, "make I tell APC members for di state say we no go only participate for dis election but wen we do, we go win. |
Qasem Soleimani: Iran army leader death make pipo shout World War III |
Now some pipo don do app wey pipo fit use to buy land.3rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: Dem use knife cut my father head - 11 yr old victim23rd February 2018 Fulani herdsmen: Why cows dey important -Prof Lakpini20th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Major roads for de capital make full plus water so drivers lock for de roads top. |
Another thing we de for inside dis tori 1:23 Video, May 29: Nigeria economy good for Buhari goment?, Duration 1,2323rd May 2019 1:52 Video, May 29 inauguration: How Nigerians go score Buhari goment for security?, Duration 1,5224th May 2019. |
For July, she break record for YouTube as she become di first African female artist to get one million subscribers for YouTube. |
#SexForGrades: Atiku don react, pipo dey tok about dia experience Sex for marks: Na female students dey harass us pass - University lecturer After one year of investigation de BBC Africa Eye team expose two Ghanaian University lecturers, Political Science lecturer, Professor Ransford Gyampo den Dr. Paul Kwame Butakor who dey plus lecturer at the College of Education. |
Best Pop Solo Performance "Love So Soft" - Kelly Clarkson "Praying" - Kesha "Million Reasons" - Lady Gaga "What About Us" - P!nk "Shape Of You" - Ed Sheeran Best Pop Duo/Group Performance "Something Just Like This" - The Chainsmokers & Coldplay "Despacito" - Luis Fonsi & Daddy Yankee Featuring Justin Bieber "Thunder" - Imagine Dragons "Feel It Still" - Portugal. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.