text stringlengths 21 14k |
|---|
E say di peaceful protest march no dey political and dis no be time to do politics with di death of pipo: "Herdsmen don take ove many of our land across di kontri and we go continue to petition president Buhari to come chok mouth solve dis mata." |
Im come tell pipo wey dey live for high level water areas make dem stay calm, say di Minister of Water Resources Suleiman Adams dey in touch wit operators of di Lagbo Dam. |
“Our state, Rivers State suppose to be small London. |
Meanwhile the school is not far from the Kumasi Centre for Collaborative Research in Tropical Medicine (KCCR), which tests samples, & the Tech Hospital, Emena Hospital pic.twitter.com/qa4Vkk8C63— Maiestas (@Ebenezer_Peegah) July 8, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Look how the teachers watched on as a student lost his life at KNUST SHS. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon go build mansion for president of Constitutional Council24th October 2018 Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Cameroon Presidential Election: Constitutional council don reject call for re-run19th October 2018 Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections18th October 2018 Cameroon Presidential Election: Candidates file petition to cancel Sunday vote12th October 2018 Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my house21st October 2018 Cameroon Presidential Election: Constitutional council struggle with impartiality as e judge elections petitions16th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem come cari her back to UAE and na so dem start to dey cari her go hospital, up and down so insurance go fit pay for her treatment. |
Di federal government don arrange place for Port-Harcourt, Rivers State wey go receive all di over 5,000 people wey go come back. |
Kasala burst wen one first time member from Benue state, Oga Bem Mzondu, say according to Order 6 Rule 1(2) and (3) dem no give am im right as rep member as dem no follow due process and nobody give am copy of di Bill. |
Listed among di 'Top Ten Books of 2013', BBC, for Americanah 55. |
Egypt former President Mohammed Morsi don die for court |
As di group leader Abu Bakr Shekau celebrate di spread of di virus for di West, he also tok say na God punishment for di sins of humanity. |
Pierre Nkurunziza who died suddenly on Tuesday. |
Invasion of Privacy: Cardi B get belle 8 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Five time Platinum song Bodak Yellow bin make 2017 di year of Cardi B US rapper Cardi B don release anoda new surprise; she get belle. |
When dat one dey ground, you don win di first battle against di disease." |
Mission: Impossible - Fallout fit be di best action film ever? |
"To stand back and do notin go dey opposite to everitin we believe in," di Prince tok. |
Im don collabo with international artiste like v J Hus, Lily Allen and Mabel. |
Arsenal vs Vitoria SC: Nicolas Pepe goals 'perfect' pepper for Gunners 25 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pepe join Arsenal from Lille for £72m Arsenal record signing Nicolas Pepe score two late goals for Arsenal comeback 3-2 win over Vitoria Guimaraes for Europa League on Thursday night. |
Dem give Asiyanbi prize money of one thousand pounds sterling wey big for im eye and im use di money pay all im school fees till im finish school. |
For court papers, di commissioner-general of prisons don defend di current rate of pay say prisoners no suppose dey collect moni wey dey fair, based on di kain work wey dem dey do. |
Those on the other side must understand that you cannot kill people, just to be in power. |
Di only thing be say women wey join military no suppose dey look dem self as "junior to men", see am say you and di men na di same thing. |
ameron Boyce: Five quick facts wey you suppose know about di Disney star wey die at 20 8 July 2019 Wia dis foto come from, Tommaso Boddi Cameron Boyce, wey popular wella for acting inside many Disney Channel shows and films, including 'Jessie' and the 'Descendants' die at the age of 20 afta e suffer from seizure from sickness wey dem neva announce. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, 9 reasons why Trump win me - Hillary Clinton14th September 2017 Bad pipo send explosives to Clinton and Obama house24th October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers46 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
If Barca win, dem go stretch dia lead over Real Madrid to 14 points, and sabi people feel say e good for Zidane and im team to enter di title race again. |
End of Facebook post, 1 Some pipo check say president don over stay for power and but e party member dem don di mobilise for put for 2018 election. |
For 2014, Prime Minister Modi bin start one campaign for di country wey im call Swachh Bharat (Clean India) to make people dey clean. |
Oscars don disqualify anoda feem wey tell Nigerian tori sake of too much English 11 November 2019 Wia dis foto come from, Screenshot from di feem Oscars don disqualify one feem wey dem call 'Joy' from di International Feature category sake of say dem speak too much English inside. |
Another thing we de for inside dis tori Rivers state news: Wetin we know so far about deaths for Bonny kingdom24th May 2020 Rivers State news today: How Gov Wike new lockdown rules go affect you21st May 2020 Rivers state news: Govnor Wike tok-tok pesin Simeon Nwakaudu don die - See wetin we know17th May 2020 Rivers lockdown: Governor Wike demolish hotels wey no obey lockdown order10th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Y'know, at least LOOK like you're sorry for PR reasons." |
Another thing we de for inside dis tori Ghana government $580m power deal plus PDS fall water inside21st October 2019 Ghana security analyst say 'Coup plot claim be laughable, Ghana no dey anywhere close to coup'24th September 2019 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Di two talk say na with love dem take reach decision for end of 2017 say, dem no marry again. |
#Adrénaline (heureusement que vous n’avez pas été olé olé)Merci mes petits copains A post shared by Samuel Eto'o (@setoo9) on Mar 25, 2018 at 10:49am PDT End of Instagram post, 1 Dis answer so komot after weh Hugo Broos weh na sports director for Belgian club make comment when e former assistant, Alexandre Belinga weh na interim coach now bi komot list for players for friendly match against Kuwait. |
See as tiger bite dis zoo worker for Russia |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Some roads for di area water dey more than 1m (3ft) of water. |
"E tok some bad tins about Indians wey im say dem be beastly pipo with beastly religion, and etok bad tins about Chinese pipo. |
Di killer tie her hands, legs and neck with white cloth, just as e happun wit Maureen Ewuru, di 23-year-old girl wey die for anoda hotel for Port Harcourt for August. |
"Na four words dis tear rubber management go use operate: competitiveness, transparency, revolution and social." |
"If you observe you go see say dis na di second case for Kano in just few days not adding di Kebbi state own and by di look of things I dey expect more cases of dis nature." |
Africa Eye: We dance for Teranga to forget di trauma of di migration to Europe |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Tori be say gun shots between jaguda pipo and sojas for di area no allow di National Assembly and Presidential election hold dat day. |
And for 2007, hundreds of pipo for Incheon City gada barb hair to protest industril plant wey dem bin wan build. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 Coronavirus - Virus: Wetin be di chances say pesin fit die from COVID-19 disease2nd March 2020 Coronavirus - Virus: Plateau state don isolate four Chinese pesin wey just return from China1st March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
World Cup qualifiers don finish and now we know all di 32 teams wey go play for next year final for Russia. |
Di State also don receive two PCR machines and testing kits wey companies and individuals donate so dem fit begin to test pipo for di State. |
https://t.co/150Tn4iKLU— Olúyẹmí Fásípè (@YemieFash) January 26, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu still dey alive - Presidency31st August 2019 Leah Sharibu dey 16 years today and don spend pass 400 days for Boko Haram hand14th May 2019 Leah Sharibu: "I believe say my daughter dey alive"- Sharibu Nathan26th July 2019 Video, Leah Sharibu suppose be Buhari May 29 gift to Nigerians - Protesters14th May 2019 Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Thousands don dey wait to pay dia last respect to Robert Mugabe for Harare stadium Di family don tok before about how dem no like how goment no consult dem about burial arrangement. |
Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger |
Rapper Cardi B and oda stars wey don do secret marriage |
E reveal say at one time di thought of to take im own life (commit suicide) begin dey enta im mind during di period wey im dey struggle wit di O'Level exam as e be say some of im age mates don gain admission enta school while some odas don even graduate and dey work. |
Na den Cameroon arrest deh seven soldiers weh court charge dem of assassination, participation for assassination and violate instructions. |
Shaka na bastard, because im mama and papa no marry so dem drive di pikin comot for Zulu village. |
Local journalist Fernando Torres tell BBC say na shocking tin wey happun. |
Di court don order say make di former SGF, Babachir Lawal go stay for EFCC custody until dem decide im bail application. |
Another thing we de for inside dis tori Costa del Sol: Wife of di Redeemed Pastor wey drown wit two pikin say dem sabi swim28th December 2019 Redeemed Pastor, two children drown during holiday for Spain27th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Deh only signal dis attack for November 22 and e makam difficult for chase de criminals. |
Wia dis foto come from, Getty Images Because of dis disturbance and base on di law, INEC come arrange supplementary election on di 27th of September since di gap between di two main contestant no much. |
Sabi pipo say e still hard to know how everything go end now but wetin dey sure na say di way tori pipo dey carry di mata now and di way di music industry pipo too dey tok about di mata now different from before. |
Woman wey get MRKH no dey see her periods. |
Another thing we de for inside dis tori Exchange rate: Dollar don weak against Naira?28th March 2018 Chinese Yuan beta pass American Dollar?23rd July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Katakata burst two hours afta voting start as some men wey be members of vigilante group wear mask enta one polling station begin shoot. |
"Di mistake na from me and I don call am beg am to forgive me, I just get di information and I no check am well before I post am." |
Bowen University don shut down afta students 'riot' ontop 'drug abuse' suspension |
Art award: How Youssou N'dour, El Anatsui pocket $130,000 13 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, El Anatsui collect di award for di sculpture category. |
Nigeria Elections 2019: Hospital say 15 pipo die for APC Rivers rally stampede |
But e pass 100 girls wey still dey Boko Haram hand and dia parents don dey beg gofment tire say wen dem go come house. |
Dr. Emmanuel Owoyemi, wey be founder for Mental Health Foundation, Nigeria tok say place wia pesin fit go if im wan cure codeine addiction na Federal Neuro Psychiatric Hospital, Yaba, Lagos. |
Ahh what will become of Ilorin now? |
Myself my mother, my aunt or the others. |
Ghana communication service tax: Ghanaians go pay 9% more for Telecom, 5.9 % electricity den 2.2 % water tariffs starting today 1 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Ghanaians go start dey pay more for electricity, water den calls from (today) Tuesday October 1, 2019 after approved increases on these products den services take effect. |
Abubakar Yahaya wey say e be im neighbour for 30 years yan say na good pesin wey get community progress for mind. |
Unfazed, she replied, “well, I didn’t know if he was your type.”— Portia de Rossi (@portiaderossi) November 8, 2017 End of Twitter post, 1 For di tweet, Ms de Rossi talk say when she complain give her agent, di agent answer am one kain. |
Meanwhile some of di biggest climbers for world include Africa teams; Mozambique (117th, up 5), Angola (125th, up 5), Sudan (127th, up 8), Comoros (143rd, up 5) and Gambia (166th, up 7). |
Consider say malaria dey kill almost half a million pipo evri single year, mostly small pikin dem wey dey live inside Sub-Saharan Africa, so Brian career and reputation dey at stake. |
Dis dey happun because of court order wey replace govnors for dos state, na so di date for four-year term also change. |
African union summit: Tins wey you need to know about di di join bodi of African leaders 7 February 2020 Wia dis foto come from, AFP 55 leaders of African kontries dey gada on Friday for Ethiopia capital Addis Ababa for African Union for di 2020 Summit. |
For Liverpool manager Jurgen Klopp, na disappointment again - e lose im third final match back to back since im become oga for Anfield, on top say dem beat im club even for di League Cup and Europa League finals of 2016. |
Morocco never host senior continental competition since 1988 Africa Cup of Nations. |
Meet 7 year old Nigeria fototographer Moyinoluwa Her music journey start wen she begin play di keyboard at age four but wen she reach six years, she find out say na Saxophone be di music instrument wey she love pass. |
With this pandemic and efforts of everyone to try to contain this Covid-19 "beast", all they care about is their stupid strike! |
ourt warn Nigeria spy police oga - Omoyele Sowore: 'Free Sowore now or you go enta prison' - Court warn Nigeria spy police oga 26 September 2019 Wia dis foto come from, Omoyele Sowore Wetin we call dis foto, Nigeria federal goment accuse Omoyele Sowore say e take interview insult di presido Di Federal High Court, don cut warning give Director-General of the Department of State Services, Yusuf Bichi, on top how dem refuse to release di Revolution Now leader, Omoyele Sowore 24 hours afta I'm meet bail condition. |
'I dey see as pipo dey crawl for ground' All public buildings and automobile (i.e. |
See di winners and oda things wey happen5th March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers26 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ganduje videos: Why we dey support di govnor despite accuse of wuru-wuru |
Another thing we de for inside dis tori Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security16th June 2018 I no be monster or killer, I dey sorry- Nigerian actress Ibinabo Fiberesima28th April 2018 Nigeria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra24th June 2018 INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade13th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis time na three people die for di protest. |
I assure that the incident will be investigated, & the perpetrators brought to justice.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) March 21, 2017 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 I received news of the mob killings in Zamfara with great dismay. |
Another thing we de for inside dis tori Super Eagles Jersey don finish for Nike shop After only hours wey Nike release Super Eagles Jersey, dem say e don finish for dia shop1st June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But for di last two months, Pochettino dey im house for London, sake of Covid-19 lockdown, wey don affect football badly and mae di game lose plenty billions of pounds. |
Once you dey for polling station, election agents go verify your name for voter's list den allow you take five ballot papers for all de candidates. |
Commissioner for Health Joe Akabuike confam give BBC Igbo say im dey di mortuary. |
Di referee of di Monday match, wey England win 6-0, stop di game two times because of racist behaviour by home fans, wey include Nazi salutes and monkey chants. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: South Africa High Commissioner to Nigeria say na 'jaguda pipo' dey attack foreigners3rd September 2019 Xenophobia: 'Attacks against Nigerians for South Africa fit destroy African brotherhood'3rd September 2019 Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 Buhari, Ramaphosa to meet for South Africa to discuss 'peace, security'11th August 2019 South Africa President Cyril Ramaphosa use two mouth ansa kweshion about campaign moni19th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Greater Manchester Police Wetin we call dis foto, According to evidence, e bin dey drug di drinks im dey give di victims with GHB na why dem no dey remember Most of im victims dey live for Manchester at di time and, in all, 26 be students wen dem attack dem. |
Na so Justice Mohammed Garba, wey lead di five-man panel for di Court of Appeal, Abuja tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But women no need to worry because queen bee dem no plenty for dis world, according to di many study wey dem don do on di mata. |
I condole with His Excellency, President @MBuhari GCFR, on the death of Alhaji Ismaila Isa Funtua. |
of Southern Cameroon must never be allowed, every African must condemn such barbaric act in strongest terms and AU and international community must move in quickly to protect defenceless citizens.— Inno Ndibali :ZIM EFF CIC (@innocentndibali) July 11, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 If this are really cameroon soldiers who did this then God my time don reach. |
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk, nine oda Southern Cameroon leaders go stay for prison for life20th August 2019 Cameroon Anglophone leaders: Lawyers want make dem try dem for Nigeria court11th January 2019 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th December 2018 Kenya officials dig grave to remove uniform ontop dead man14th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
University of Pennsylvania See selection of dia online courses wey dey free: Modern contemporary American poetry (Arts and humanities) Introduction to marketing (Economics/business) Vital signs: Understanding what the body is telling (Biology) Greek and Roman mythology (History and philosophy) Design: Creation of artefacts in society (Art) Another thing we de for inside dis tori South Africa: 'No plan for free education'12th November 2017 Ghana don start free education for secondary school11th September 2017 UK wan study foreign students24th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.