text stringlengths 21 14k |
|---|
Di qweshion wey make dem start Pussypedia, free online vagina encyclopaedia22nd August 2019 Video, 'Evri woman need vagina steaming'1st June 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
If you go by wetin Onochie dey put ontop social media since she begin collect gofment money, e dey clear say e no get any mata wey she no fit chook mouth put, or anybodi wey im no fit talk to, and dis one don make her dey very popular. |
Explore the BBC News Sport Weather Radio Arts Terms of Use About the BBC Privacy Policy Cookies Accessibility Help Parental Guidance Contact the BBC Get Personalised NewslettersCopyright 2020 BBC. |
She tell BBC Pidgin say, "If dem begin grow igbo for Ondo State come legalize am, any patient go fit enta any pharmacy to buy dis medical igbo over di counter witout prescription because di drug supply system for Nigeria no dey controlled." |
Another thing we de for inside dis tori US election 2020 polls: Who dey ahead - Trump or Biden? |
Kano Governorship Tribunal: Court declare Ganduje winner of 2019 election |
Dr Lisa Herron of Roslin Technologies for Edinburgh tok say di chickens no dey suffer and dem dey pamper dem compare to farm animals. |
Another thing we de for inside dis tori Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Image gallery, Photo: Big flood don land for Houston29th August 2017 Houston Flood: Hurricane don spoil pipeline31st August 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Van dey very surprise wit di money wey Amber dey make so tey e come use joke tok say im wey go through college no dey make dis kain pepper off Instagram. |
Dat same Wednesday na im coast guard say dem rescue 1,100 migrants from 11 boats, while e pass 200 wey dem pick up on Thursday. |
Skip Twitter post, 1 This is David Lyon , the just sacked Governor elect of Bayelsa state by the Supreme Court . |
Eto'o don play for Spain, Russia, England and Italy, but na for Barcelona e shine well-well wia e play for 2004 to 2009. |
FIFA 2026 World Cup: Why Blatter no want make kontris do collabo 9 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mr Blatter run tins for Fifa for 17 years Former Fifa president Sepp Blatter don tok say na one kontri suppose host World Cup instead of how many kontris wan join hand host am togeda. |
FG don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery No plan to remove fuel subsidy - Nigeria Im say NNPC colobi wit some institutions, to make sure say di thing go well. |
75% of ppl are on daily income and hand to mouth. |
Mo'Hits: D'banj and Don Jazzy don announce reunion 21 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, D'banj dey call imself di entertainer of di group. |
For Twitter, @maziobiehumadu say instead to increase VAT make goment cut down unnecessary expenditure. |
https://t.co/thxmoYb7VE— Wizkid (@wizkidayo) October 4, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 #endsarsnow !!!! |
Arsenal boss Arsene Wenger say contract talk dey "go well" with Mesut Ozil but "e dey possible" say him and Alexis Sanchez fit leave for January. |
PDP presidential candidate, Atiku Abubakar bin tok say even though Musa get right to run for office no matter di kain business im dey do, e get as e be for am to dey supply sensitive INEC materials for election wey im dey contest for. |
Im follow tok say di kontri digital identity system don capture pass 30 million Nigerians and legal residents. |
hurch of Satan: Femi Fani-Kayode dey make dem swear for Nigeria 14 August 2018 Wia dis foto come from, Church of Satan archives Church of Satan dey vex wit Nigeria and e be like na politicians wey dey always mention 'Satan' name dey scata dia head. |
"Yes we don arrest am and e dey with us. |
Wydad on paper na team wey sabi say dem get di advantage pass USM Alger team. |
E say di Ministry of Health, through dia Rapid Response Team, don dey work hard to control di spread of di disease. |
Dem also say dem go extend di time from di normal 9am-3am to 9am - 5am. |
Say if e no do am, dem go carri am go court. |
But di only job wey e fit get na to park dirty from pipo house and wey fit cost N50 or N100 naira (0.13 or 0.26 USD) based on di size of di dirty. |
Dis NGO carry Comfort from Abuja come one private hospital for Lagos wey be one of di very few hospitals for Nigeria wey get radiotherapy machine for cancer treatment. |
Secretary general Umar Kremlev suggest say e be like say "some kind of violation dey". |
Another thing we de for inside dis tori Slave trade: Glasgow University wan pay back donation moni Investigate by Glasgow University show say dem benefit from slave trade reach tens of millions of pounds.24th August 2019. |
Foto wey dey spread for social media show buildings wey don scata, power lines and trees wey don fall. |
Why Pope Francis no gree ordain married men as priest 12 February 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Pope tell bishops to encourage missionaries for di Amazon as way of addressing shortage of priests Pope Francis don rule against to ordain married men for Amazon region as means to address shortage of Catholic priests for dia. |
ala Muhammed of PDP finally defeat Govnor Muhammed Abubakar of APC to be Bauchi Govnor-elect 26 March 2019 Wia dis foto come from, Senator Bala Mohammed Wetin we call dis foto, Senator Bala Mohammed Senator Bala Muhammed na im Nigeria election office finally declare winner of di govnorship election for Bauchi state, north east part of di kontri late Monday night. |
John Mahama blast Prez Akufo-Addo over 307 ambulances he dey take 'chop fans' |
Key points from Obadiah Mailafia on Boko Haram radio interview UK don enta recession - See how e fit affect you We go dey keep track of those polls here and try to work out wetin dem fit and no fit tell us about who go win di election. |
Nigerian officials say di Consulate for Johannesburg and di High Commission wey dey Pretoria go Durban go see for demsef when dem first carry di people enter court. |
Im tell BBC say e no use one single coin, not to talk of heavy money take buy people vote. |
Na only one match e don play dis season. |
For SDF, even if deh don submit list for election house ELECAM, no bi guarantee say deh go take part for elections if peace no dey for de two regions. |
Im get 941 delegate votes, out of di 2,313 valid votes wey dem cast while di oda former govnor, Segun Oni, get 481 votes. |
E say e suppose to don "read di manual" before e ride di bike. |
Im tell BBC Newsday programme say di country need power to change hand smoothly, so dat Zimbabwe go fit "go back to democracy." |
/1— Oyo State Govt (@oyostategovt) June 28, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin we call dis foto, Meat sellers for Bodija market no wan move go di new market wey goment build for dem. |
Dis top player weh yi play for 2015 World Cup in Canada with Nigeria and helep Gunners win de 2016 FA Cup. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Pipo sing for di capital Algiers Di state TV report say im resign na wit immediate effect. |
Taylor don break record with dis one as na she be di only singer wey don sell albums pass any other artist for US dis year. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Out all di five candidates wey di organizers invite, na Kingsley Moghalu presidential candidate of Young Progressives Party, Fela Durotoye, presidential candidate of Alliance for New Nigerian and Oby Ezekwesili of presidential candidate of Allied Congress Party of Nigeria show face for di debate. |
Salisu Yusuf video: Nigerians don begin react to recording wia Super Eagles coach collect money |
Download here https://t.co/RxEO2LbdwI pic.twitter.com/u3DnyE3BM2— Niyi Akinmolayan (@niyiakinmolayan) April 14, 2020 End of Twitter post, 1 Coronavirus pandemic don affect millions of pipo all ova di world and e don cause total lockdown for most kontries. |
Ayo Fasanmi: Afenifere leader and elder Nigeria politician get ogbonge tributes from far and near 30 July 2020 Wia dis foto come from, Sogo ọmọ Osun Tributes don dey enter for Nigerian elder statesman and politician Ayorinde Fasanmi wey die at age 94 years. |
Wen BBC ask am di kind pipo wey dem dey return to di kontri, e tok say those wey dia business dey affected for di xenophobic attacks and some wey dey deportation camps but Nigerians wey dey South Africa prisons no dey part of di arrangement. |
Osinbajo say last year Nigeria dey lose up to 1 million barrels per day of oil production because militants attack oil and gas equipment for Niger Delta region. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na so plenti girls begin 'apply' but tins shock pipo wen im announce di winner as one Nimie girl from Instagram. |
Both mother and daughter help each other during dema studies, although dem no dey same place all de time dem study together through Skype and FaceTime. |
"MSME Survival Fund" initiative na Nigeria goment bin launch dis special programme to give moni to support businesses wey don suffer sake of COVID-19 pandemic inside di kontri. |
However, di Nigeria Centre for Disease Control don warn say to use cloth face mask: You must wash your hands before you wear and and after you comot am from your face. |
INEC dey do make people no register for 2019 election |
This is the first time in my entire life I'll experience 24hrs/uninterrupted Electricity Supply as a Citizen in Nigeria. |
pic.twitter.com/wFY7ypoZIg— Daddy CHO (@Chidubem__O) June 29, 2019 End of Twitter post, 4 You no get mouth Skip Twitter post, 5 When you play back an argument in your head and realize you left out a valid point that could’ve won you the argument pic.twitter.com/6AcyQR5wWk— DJ JWATTZ️ (@DJJWATTZ) June 26, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori "Asa dey come to safe us"15th May 2019 Falz: Nigerian musician go show for Hollywood TV series15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"We di glad for any action weh e go helep for rebuild, rehabilitate and build social cohesion for de region", e add. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos-Badagry express way na national disgrace - Passenger Oil Sector Nigeria na oil rich kontri, but e still dey import refine crude oil becos none of di refineries for di kontri dey refine crude oil. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na police escort German referee Rudolf Kreitleincomot from field for amtch between England and Argentina for 1966 Na escort British police escort di match referee, German Rudolf Kreitlein, comot from pitch afta im remove Argentina captain Antonio Rattin for 36 minute. |
Dem be big club and I dey proud to sign for Chelsea, and I dey look forward to play." |
Im come talk say dem hear say goment don set up committee wey go look into wetin be health workers mata, but say dem no go call off di strike till goment do wetin dem want. |
Im say dia investigation wey dem carry find out say McCabe dey tell tori people wetin im no suppose talk even after swear wey im swear, and e do am plenty times. |
Activist - Southern Cameroonians turn Youth Day to craiy die day - Activist 11 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Pro-independence activist say make government tell true tori for Youth Day for young pipo dem, say make pipo for Anglophone region dem stay for house for Youth Day. |
Jordan-based jihadist cleric Abu Qatada al-Filistini, wey dem deport from di UK in 2013,tok di same thing for March. |
Since then, Kaduna state government and federal government never talk pim on top di matter. |
resident Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am 20 December 2017 Wia dis foto come from, DANIEL LEAL-OLIVAS/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana President Nana Akufo-Addo as ei dey leave 10 Downing Street for central London November 20, 2017, after ei meet Britain Prime Minister Theresa May Di most expensive seat for di whole world dey Ghana, ei dey cost USD 100,000 to sit near Ghana President Nana Akufo-Addo. |
Wia dis foto come from, TWITTER/MICHELLE Wetin we call dis foto, "Many of una no know Namibia until Trump make mistake; no claim say you know am," na wetin dis woman talk Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
#OnoBello #OBNews #News #SegunAdewale A post shared by Ono Bello (@onobello) on Mar 9, 2019 at 8:24am PST End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram Lagos politician, Segun Adewale popularly known as Aeroland, assaulted a BBC News reported after he was caught on camera buying votes. |
"Ah see one kontri clothe weh ah laik and ah buy so dat when ah komot for road ah go di hiyop with my tradition", Bunyo tok. |
Afta marking, dem go carry di tendered ballot paper give di Presiding Officer and dem no go fit put am inside di ballot kolo. |
E make sense say e dey make woman feel beta small wen she get menstral pain." |
Skip Twitter post, 1 So are you guys getting the Mini Fridge or the Wifi Router? |
"I need pesin to eppme so I no go get big heart, because my heart big sotay, pipo dey betray me and I dey forgive dem everytime." |
E pain me well-well and I stop to dey go come start to dey do am for house." |
Now we don sabi how we wan handle things." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But plenti fans still dey para as dem no too sure about wetin fit happun for di final season of di series wey go land later dis month. |
Samoura go still kontinu as secretary general of Fifa but go carri some work give oda pipo. |
But does @AmnestyNigeria have any defence for their promotion of tweets that call for the overthrow of the Nigerian constitution?— Presidency Nigeria (@NGRPresident) August 4, 2019 End of Twitter post, 1 On Wednesday, 31 July, Amnesty Nigeria post tweet wey be like say dem dey support di #RevolutionNow protest wey one group dey plan to do across Nigeria on August 5. |
E even follow sing for im series The Heirs with Painful Love. |
End of Instagram post, 2 As e be so, di mata neve reach court but di Inspector-General of Police, Mohammed Adamu don order investigation ontop di accuse against di singer. |
ria Senate don take action on top corper wey dem say police kill 5 July 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Senate Presido Bukola Saraki say if to say dem treat di corper e for no die. |
IGP don reduce Police 12 hour shift sake of work stress Na goment carry life pension mata come we table - Bayelsa lawmakers Di president wey take di step as di Chairman of di ECOWAS Authority of Heads of State approve make di minister undergo di mission to represent am togeda with di ECOWAS Commission President, Jean-Claude Brou. |
Di bomb wey dem test on Sunday na underground dem fire am. |
Di blog also allege say Precious chop beatings plenti times, even wen she dey pregnant for her first son and di triplets. |
Foto of di boy and family as dem dey smile wit dia 32 as dey waka comot for court don spread for social media. |
For years now, hundreds of township residents dey troop in every morning dey fetch fresh water from taps at de property while others dey visit at night plus bowls so sey dem go serve dem plus hot meals. |
Nazanin papa no wan first gree but I convince am to accept di money in exchange for our daughter." |
Companies and Allied Matters Act go change bizness for Nigeria |
Another thing we de for inside dis tori US: Why we fly bomb plane over N Korea23rd September 2017 North Korea just test nuclear weapon?23rd September 2017 North Korea nuclear test: South Korea don fire their own4th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For di convicts wey dey death row, dis ruling mean say dem fit enter back to court, to appeal dem sentence. |
Dem say ground go continue to dey shake if goment no find lasting solution to how pipo take dey drill borehole for di kontri. |
Activist and political candidate Vimbaishe Musvaburi begin cry happy cry wen she talk with BBC. |
Dis one mean say di person go talk all di things wey dem get, write all dia businesses and property wey dey dia hand, so dat Nigeria go fit calculate how much dem suppose dey pay. |
Nigeria hydroelectricity power station managers clear rumours15th September 2020 Daddy Freeze and Oyedepo: OAP Ifedayo Olarinde beg Nigerian preacher Bishop David Oyedepo afta viral video wey shake table13th September 2020 "Nigerian schools resumption" date inside states wey dey go ahead wit 2020 reopening of schools despite Nigeria Covid 19 warning12th September 2020 Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside Nigeria in coming months?10th September 2020 Rivers "most wanted criminal" Bobosky: How Greenlanders capone "Honest Diigbara" die for police hands12th September 2020 Edo Governorship election 2020 update: Wetin you suppose know about di 19 September vote13th September 2020 Covid 19 update: Coronavirus new daily record of infections na im WHO report -Kontris wit high cases dey here14th September 2020 "Osun Osogbo shrine porn video": Tobi Jolaosho 'King Tblak' wey act 'blue film' for Osun forest don land police net14th September 2020 "Obasanjo, Buhari" on Nigeria as 'failed state': Boko Haram, Biafra, poor health system, infrastructure cripple Nigeria as "failed state"?14th September 2020 "Olusegun Obasanjo and Muhammadu Buhari", how Nigerians dey react to di "Obasanjo/Buhari 'failed state'" gbas-gbos14th September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
"We do dis to demonstrate to de finance committee say de amount dem approve nu, dem stay within de budget" Mr Jinapor add. |
BBC tori person Thomas Naadi wey dey di capital Accra say di Queen visit na to make sure say both countries continue to join bodi, dey waka together on top market matter. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.