text stringlengths 21 14k |
|---|
Jay-Z don enta weed business 10 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images/Lester Cohen Wetin we call dis foto, Jay-Z for di City of Hope Spirit of Life Gala American billionaire rapper Jay-Z don enter 'Igbo' business afta im take up role with one company for California wey dey di cannabis indiustry. |
For one speech wey im deliver to developers, e describe di company new focus on privacy as "ogbonge shift" on top how dem dey run di company. |
E carry Peruzzi, wey bin sing di hit song "For Your Pocket" for June - Peruzzi real name na Tobechukwu Victor Okoh. |
Den take Issa Tchiroma go for employment and vocational training. |
Wia dis foto come from, NCPBM Wetin we call dis foto, Different goups don tok say dialogue na di solution De pipo dem say no bi intention for English speaking population for scatter kontri, say na only mimbas de for de regime don troway patriotism for dogs dem. |
Osaka cry, Serena cry and na only wen Serena collect mike tell pipo to stop, na im dem calm down. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt international airport omagwa: China moni, Stella Oduah and oda tins you need sabi25th October 2018 Dana crash: Di plane don spoil airport equipment for Port Harcourt - Government22nd February 2018 Dana plane don land for bush for Port Harcourt20th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Irresponsibility on steroids.— j.d (@joeydozie) August 12, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 So FG can not see the rate of insecurity in the country...it’s Tekno they want to arrest pic.twitter.com/CaWiWuAWRb— FatBelliedAllison (@Frederick_Bond) August 12, 2019 End of Twitter post, 4 Recently, video of Tekno wit strippers inside one transparent moving van along Lekki-Ikoyi link Bridge, spread for every wia and on Thursday im release music video 'Agege' wey show scene from di viral video. |
Di university get some free courses online wey you fit get as podcasts, texts and videos. |
You truly believe say dem get di chance to fit?" |
Mr Mubarak en critics say he want take dis bicycle tin chop cheap popularity. |
Wia dis foto come from, Buruji Kashamu Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu and im wife wen dem bin bury im mama for 2019. |
#UFC235— Robbie Fox (@RobbieBarstool) March 3, 2019 End of Twitter post, 5 Usman go defend him title against Colby Covington even though dem neva set venue or date. |
Dem no support media player for your device Another thing we de for inside dis tori Komla Dumor Award 2020: BBC dey find di rising star of African journalism24th February 2020 Video, BBC World News Komla Dumor Award: Dis na how to apply!23rd February 2018 September: 2020 movie release go see five 'correct' feems drop dis month1st September 2020 Brandy vs Monica: 'The Boy is mine' verzuz battle and five posts wey summarise di gist1st September 2020 Lady Gaga Tricon, VMA winners 2020 and Chadwick Boseman tribute for MTV Video Music Awards31st August 2020 Chadwick Aaron Boseman movies: Late Black Panther actor & Taylor Simone husband star inside Jackie Robinson 42, da 5 bloods, see oda movies di #WakandaForever hero do before e lose colon cancer battle30th August 2020 Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award20th September 2017 Komla Dumor Award 2019: How BBC award change my level - Didi Akinyelure5th February 2019 Komla Dumor Award 2019: Di search for di rising star of African journalism5th February 2019 Video, 2018 Komla Dumor award-winner Waihiga Mwaura26th September 2018 1:25 Video, Nigeria: Amina Yuguda don win BBC Award, Duration 1,2519th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
She discover say di chicken get large quantity of protein. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram Torture Video: Nigeria army go deal wit soldier wey abuse human right4th November 2019 Nigerian army rescue 13 farmers from kidnappers hand8th July 2019 Operation Sting: Army vow to sweep Rivers within hours, Police promise sanity within one month27th July 2019 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Four days after Taylor Swift drop her latest album, di American singer don sell pass one million copies. |
Afta di feem reign, kontri pipo begin call dis Honda Accord model baby boy. |
Di Timetable dey here: See WAEC timetable for di 2020 examination wey go begin August 17 Another thing we de for inside dis tori JAMB post UTME screening: University and higher school go start admission screening by September10th August 2020 Nigerian schools resumption and Waec examination date: NECO, NABTEB, NBAIS, Junior Waec and National Common Entrance exam timetable don come out - Check am here29th July 2020 Russia Covid Vaccine: What you need to know about 'Sputnik V' vaccine wey President Putin approve11th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal36 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Remembrance Day: See as e happen around di world |
"Wen di young boys get togeda, dem go start to dey sing di songs, until di mamas and di neighbours go tok say, 'Hey, do am again,'" Shabalala tell BBC. |
"Anytin wey oga Shehu tok, im no dey Maiduguri, for here our pipo get evri right for democracy to express dia feelings." |
The man also disinherit im two pickin, wey be say im no see imdself as dia father for life. |
I go really like to marry pesin wey I love." |
Di latest figures from Hubei province wia di virus for start na 116 deaths and 4,823 new cases. |
But dem never show any evidence wey prove say really, na IS dey behind these deadly attacks. |
ria: President condole with students wey drown 13 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari talk for di matter early on 13 October Government of Nigeria don send message of sorry to di family of students wey die as dem dey do school trip for Kaduna, northwest side of di country. |
olice don arrest wuruwuru SARS sake of bribe mata for Lagos 11 April 2018 Wia dis foto come from, PoliceNG_PCRRU/Twitter Wetin we call dis foto, Dis SARS na di government security force wey dey put eye on top crime mata for Nigeria Lagos State police don arrest five members of di Special Anti-Robbery Squad (SARS) on top suspected bribe mata. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Love letter wey Obama write college girlfriend don show Di letters wey Barack Obama write im girlfriend when im dey college show say im dey struggle to understand life dat time.19th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you59 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
ria Shi'a dey demand make dem release dia oga 17 January 2018 Wia dis foto come from, AMINU ABUBAKAR/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, For 2016, plenty Shia Muslims enter road for Northern Nigeria make dem free dia leader. |
Cyril Ramaphosa don replace Zuma South Africa: Zuma 'fit resign in days' - ANC President Zuma don call emergency meeting for ministers South Africa dey di middle of leadership palava as President Jacob Zuma, wey dey face accusation of corruption, dey stronghead say im no go resign. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Fulani Herdsmen dey many parts of West Africa Ghana, wey dey close to Nigeria, also get dis serious problem as many herdsmen and farmers don die on top di mata. |
On 26 December 2004, plenty water cause powerful earthquake for di Indian Ocean and 228,000 pipo die for 13 kontris, mostly for Indonesia. |
See wetin people open mouth tell BBC Pidgin inside di streets dem of Lagos, Nigeria. |
Police say dem arrest Principal of di school Alhaji Aregbesola Mufutau and two oda teachers wey dem claim say dem helep di Adeleke's commit di crime. |
pic.twitter.com/ciNMnEZBpn— Ariel Helwani (@arielhelwani) September 17, 2020 End of Twitter post, 1 Di Nigerian fighter don even put for im twitter handle say im dey "Hyped and honored to partner up with Puma" wey im refer to as baba for di game. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Di result mean say Dean Smith team don climb to number 11 for table. |
Di news break of June 18 , say police arrest one lady, Seyitan Babatayo wey accuse di popular singer wey real name na Oladapo Daniel Oyebanjo say she rape am for one hotel room in 2018. |
But, prison don do fain for humble dis mami weh e bi highup too much before. |
Chris Brown: Monkey and Instagram don cause anoda kasala for di American singer |
Ayew replace Asamoah Gyan, as captain of de Black Stars. |
pic.twitter.com/567eBCDUO2— Oby Ezekwesili (@obyezeks) August 23, 2018 End of Twitter post, 5 Okoro tok say, ''Di arrest of our 114 women wey dey use dia constitutional right protest di bad bad tin dem dey do Igbo pipo fit cause serious wahala''. |
"Till date, IOM through we join-bodi wey we get with other government agency dem, don help bring back over 13, 000 sub-Saharan African nationals to dia different-different countries." |
Ms Mayorga lawyer tok say she ginger to do u-turn on di agreement and tok about di assault because of di #MeToo movement. |
How traffickers dey sample Nigerian girls for internet |
United Nations, Canadian High Commission and Association of Women and Girls from Adamawa, AFADA organise, organise ceremony on Wednesday for hail de Lamidos dem. |
Di eight aspirants wey form di yentua alliance be Alban Bagbin, Ekwow Spio-Garbrah, Sylvester Mensah, Stephen Atubiga, Nurudeen Iddrisu, Goosie Tanoh, Kojo Bonsu and Elikplim Agbemava. |
No be crime for husband to rape im wife Section 6 of di Criminal Code explain say marital rape no be crime for Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Nigeria: 3 questions wey Babachir and Oke sack no answer1st November 2017 Nigeria: Buhari don enter London again22nd September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you24 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
How dem dey ginger Nigerians to go vote on Saturday As Nigerians wan vote, fake news dey spread Di Presido also tok say im administration no go stop to dey fight against money laundering and pipo wey dey finance terrorist, im appeal to Nigerians especially politicians to place di interest of di kontri above all odas. |
Ova di years, doctors and health teams don dey more and more beta to dey treat mothers and babies. |
Skip Twitter post, 1 BREAKING News!!! |
Oga Weinstein don always deny say im touch anybodi without dia permission and dis go be di first time dem go charge am. |
DELSU Student murder: ‘Make dem provide Elozino Ogege wey yahoo boys kill or I go sue di school' |
"From wetin we gather, di hotel wia dis tin happen, dem no get CCTV cameras and dat one no good. |
Most new couples like dem wey wan do marriage for Nigeria, some churches dey mandate dem to go do plenti test before dem go approve di marriage. |
For one statement, scientists for Harvard warn say di conclusion of dis research dey "harm di strength and brain work of nutrition science and make pipo for public no too trust scientific research." |
West Ham goalkeeper Adrian play well-well for di match and na im make sure say United no score. |
See di major kill-kill wey don happun for Southern Kaduna since President Buhari enta office Wia dis foto come from, NAF As e dey give summary during di handover for NAF Base Kaduna, di Commander 453 Base Services Group (453 BSG), Group Captain Hadi Ahmed, remember how, on 14 July 2020, at about 4.30pm, one KIA Serento SUV, with Registration Number AZ 478 MKA (Kaduna), wey Adejoh drive, wit di 2 odas as passengers, knock down Flying Officer Tolulope Arotile wen she she bin dey waka along Air Marshal Ibrahim Alfa Road in NAF Base Kaduna, leading to her eventual death. |
Cross River REC wey declare political ambition make INEC frown face |
Amnesty International don call for open investigation without partiality into im death wey authorities say na heart attack cause am. |
E don draw ear say make pipo no carry dey assume wetin happun until official report come out. |
Jamilu Collins - SC Paderborn (Nigeria) Wit im team bottom of di league table, Nigeria international Jamilu Collins go hope to help SC Paderborn survive di threat of possible relegation. |
- UN21st November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
By di morning of Tuesday, Senator Lawan na just one of di oda 109 members wey dey di red chamber, but im go go house as Nigeria Senate President. |
Gross Domestic Product na di total moni value or market value of all di finished goods and services wey dem dey produce within di kontri to sell to other kontris. |
Corruption di climb ceiling for Cameroon, number 153 out of 180 for 2019 Transparency International corruption index. |
Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na why See wetin hapun for Lagos local airport as flights resume - Fotos "International flight resumption date no be October. |
World Blood Donor Day: 'Why I dey give my blood to strangers and why you too suppose do am' |
According to ACP David Eklu According to the Sun which be UK based media dem fly di teenagers den dema teachers back to UK on Sunday, December 9, 2018. |
Another thing we de for inside dis tori 0:21 Video, 'Why I dey smoke igbo', Duration 0,2123rd June 2018 South Africa neighbours no want im packaged meat again7th March 2018 Mozambique: Vampire rumour don cause riot20th October 2017 Commonwealth meeting: Queen dey hope say Prince Charles go succeed her19th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di National Electoral Commission also confam say dem arrest one of dem staff for Waterloo say e pre-mark ballot papers. |
E be like say dem leave Legion make e dey look for money any how dem fit look for money…e get di way we fit support people wey still dey serve wey be say, by di time wey dem leave, dem go fit dey useful for demsef." |
One of di sellers say if na local Nigerian food items goment want make pipo dey buy, e go good make dem reason wit local farmers to try reduce di price. |
Chimamanda Ngozi Adichie don break internet again |
Thankfully no serious problem di show", na so doctor dem tok. |
Sierra Leone Vice President, Victor Bockarie Foh, say the thing pain am no be small and dem still dey comot dozens of bodies from the place where the mudslide happen. |
Dis mean say dem dey cover di deadi body immediately. |
House mate wey still dey up for possible eviction na Tacha, Mike, Elozonam and Ike. |
To take bad word and begin to dey use am for good tin na wetin feminists dey do with "feminist coven". |
Tori be say di kasala begin for Thursday wen one group of herdsmen suffer attack and kill five of dem, na dis ginger revenge attack for Saturday afternoon wey kill even more pipo. |
One report from di UK government say terrorist groups like Jamaat Nusrat al-Islam wal Muslimeen (JNIM), Islamic State West Africa (ISWA) and Boko Haram dey operate for di border areas of northern Mali, Niger, Burkina Faso, Algeria and Libya. |
Google Maps bin dey test am for under di walking directions for im iOS version. |
Inside one interview with The Daily Beast, di person wey dey behind di account Derrick (no be im real name), talk say im no understand why some news agency still dey take am serious. |
Port Harcourt hotel serial killing trial: ‘David West register as military man with false name’ |
But Mr Modi dey expected to arrive for di party HQ for Delhi later on Thursday. |
Annette Arotiba 15 July 2020 Wetin we call dis foto, Students don resume school for Ghana Nigeria, Ghana, Sierra Leone, The Gambia and Liberia na di five English African speaking kontris wey dey participate for di West African Examination Council (WAEC) examinations. |
Coronavirus update: Landlady remove roof and door from house of tenant wey dey owe rent |
She say dis go help weight gain and risk of heart disease problem but pipo "no need to drink am everi day, but wit moderation," na so she tok. |
Why dis Netflix feem about 'Jesus' dey make pipo vex Court rule say make Netflix suspend 'gay Jesus' feem Two million pipo sign petition say make dem comot di feem and dem attack di production company with Molotov cocktails last month. |
For demma official response, Leroy Ankrah wey be British Airways Public Relations Officer for Ghana say: "di presence of bed bugs be issue wey dey happen occasionally for hotels den airlines all over di world. |
Na so camera and phone di jam for get Eto'o e picture as e di enter for KonyaSpor, no way for move as big crowd receive de football star. |
Dat morning, im bin dey work wit anoda barber for dia shop wey no too far from Dzamara house. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Latest update on coronavirus: Vice-President, im wife, Defence Minister don test positive for COVID-19 for South Sudan 19 May 2020 Wia dis foto come from, Reuters South Sudan Vice-President Riek Machar don test positive for coronavirus. |
Dis na how e happen Wia dis foto come from, Facebook: Fobi Kingley Wetin we call dis foto, Rash on top person face wey be like monkeypox Lagos: Na two people dem suspect say get di sickness. |
Meteorologists wey dey research weather matter think say if dem give hurricane name, people go fit remember am well-well and e go help people wen dem dey talk about am. |
For dis year letter, her Papa talk say: "I go join you for every waka you go do for dis life. |
"As I understand am, a lot of di case dem wey feel like say Facebook dey secretly listen to your conversation na coincidence," im talk. |
Di leaders also agree to start oda new projects and increase trade and investment, security and military cooperation. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.