text stringlengths 21 14k |
|---|
Stormzy mama na from Ghana but na for south London, UK im grow up. |
Ghana bin don already put one leg inside di competition, after dem hammer Djibouti 9-0 for di first-leg. |
German engineer wey den kidnap for Kano don free Mansur Abubakar , Kano 8 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di German engineer, Michael Cremza, wey dey work with construction company Dantata and Sawoe wey gunmen kidnap on April 16 for Kano, northern Nigeria don free according to police. |
Another thing we de for inside dis tori How Davido #30BillionConcert take happen28th December 2017 Shatta Wale wan relocate to Nigeria?28th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
"SARS killing in Nigeria" and police brutality provoke Naira Marley, Wizkid, Davido, Teni, Psquare as Nigerian demand #EndSarsNow 4 October 2020 New Informate 9 hours wey don pass Wia dis foto come from, Nigerian Police Force Wetin we call dis foto, Nigerial central goment alias FG on Sunday ban FSARS patrol wit immediate effect. |
Woman dey equal to man. Simple |
Her husband George, wey be also pesin wey dey also criticise di president, go also step back from political activism. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Oga don get 40 years jail for corruption Nigeria official dey go 40 years for corruption3rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E also act feems wey include Bounty Hunters, Gagnam Blues among odas. |
INEC don promise to take proper care of corpers during election 19 February 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Nigeria election bodi INEC don promise to take proper care of youth corper members wey go work for dem during elections. |
However, before before, e no too clear wetin coup be and military leaders don deny say dem dey conduct am. |
Another thing we de for inside dis tori 2026 FIFA World Cup: USA-Mexico-Canada collabo don win di right to host13th June 2018 Morocco 2026 World Cup: Di election wey tight go enta penarity today13th June 2018 FIFA World Cup: Morocco wan use 16 Billion dollars host 2026 tournament18th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Wen im comot, I come find out say im bin enta wit extra key," she write. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mr Spencer (wey Police dey hold for dis foto) video di whole protest live for internet Im post video for internet and for inside di video, you go hear protesters dey shout "You no go replace us" and "We dey come back". |
Ghana: Sanction fit comot 5000 jobs |
Di Govnor advise pipo wey dey live for Kaduna to obey di curfew order. |
Une perquisition à son domicile a permis de découvrir entre autres la casquette et les yeux de la victime ! |
State dinner wey Mr Kenyatta go host na im go conclude di waka. |
Wetin we call dis foto, Dis woman tell BBC say she still dey in pain two years afta her BBL Dem admit her for hospital inside UK, and she get to take one month off from work. |
"We still get hope say DO go kam back one day for seka say we nova see evidence, proof say e don die. |
Takang Olivia Tabot, na one of de IDP women weh e learn tailoring for Mamfe, but no bi fit bear de gunshots and for seka say security bi dey again, e decide for komot. |
Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey ginger. |
KFC Couple for South Africa don set dia wedding date |
Late Ebony Reigns win VGMA 2018 Artiste of di Year Ghana: Shatta Wale don sign new music deal Davido, Wizkid, Simi, Olamide dey drag for Headies 'Artiste of di year' Im album wey im call "17" get two songs wey im dedicate im friend wey commit suicide. |
Di 29 year old say pesin break window enta im house come steal im dog. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo3rd January 2019 New year message: Projects wey President Buhari promise to do for Nigeria for 20202nd January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
2014 June - Prime Minister Maiteg resign after supreme court say im appointment dey illegal. |
Herdsmen killings: Army don start operation 'Cat Race' "State police na di way to go" according to Osinbajo. |
30 November 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Security people outside Ghana Supreme Court Ghana Supreme Court reject di order wey Africa Court of Human and People's Rights give make dem stop di case of Alfred Agbesi Woyome. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, AC Milan go play Ludogorets Razgrad See matches for Uefa Europa League round of 32 wey go happen dis night Astana vs Sporting CP Ostersunds FK vs Arsenal Marseille vs Sporting Braga Real Sociedad vs FC Red Bull Salzburg Ludogorets Razgrad vs AC Milan Borussia Dortmund vs Atalanta Nice vs Lokomotiv Moscow Spartak Moscow vs Athletic Bilbao AEK Athens vs Dynamo Kiev Celtic vs Zenit St Petersburg Napoli vs RB Leipzig FC Copenhagen vs Atletico Madrid Lyon vs Villarreal Partizan Belgrade vs Viktoria Plzen FCSB vs Lazio Another thing we de for inside dis tori UEFA Europa League as e happen Thursday night football happen for Europe with some new comers and some old faces.15th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem rescue 50 Nigerian migrants before ship sink for Mediterranean sea 11 March 2018 Wia dis foto come from, MSF/Twitter Wetin we call dis foto, Doctors without borders join some othe charity join-bodi wey dey rescue migrants ontop di Mediterranean Like 50 Nigerians dey among di hundreds of migrants wey dem rescue ontop di Mediterranean sea on Saturday as dem dey try enter Italy from Libya. |
Well, im do wella for life. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "I don tire to dey find Johnny" Even though she never hear di songs wey she record for di album, she don hear small part of di song 'My Power' wey be collaboration with Beyoncé, Tierra Whack, Busiswa and Moonchild Sanelly. |
Di workers for di hospital bin report di mata give Permanent Secretary of di Hospital Management Board but di response wey di Permanent Secretary give dem no totori dem for belle wey come make dem start protest. |
Texas shooter want pipo to 'tell im tori' |
Dem win seats for di Spanish general election on 28 April which Socialists win but without majority. |
But social media dey fit turn to ugly place for women politicians. |
Yakubu Datti wey be tok tok pesin to di govnor tok say as Presido Buhari no dey town wen di tori land, dem need to confam di time and date wen di presidential handshake go take place. |
To look pesin pass five seconds no dey good." |
@MBuhari should rather get it right before it's too late.#maina— #God bless Nigeria (@zeesol16) October 23, 2017 End of Twitter post, 5 Earlier, di Ministry of Interior bin don wash hand comot for di mata. |
Some people go born pickin say na dem papa or mama or grandparents wey don come back to life, but no be dis mama. |
As dem open am, na 200 Turkish soldiers dem go send as trainers and to provide security for di compound. |
Since den too Nigerian government don recover more loot both for property and money. |
Minister of Education - Mallam Adamu Adamu Wia dis foto come from, Nigerian Government Wetin we call dis foto, Minister of Education Adamu Adamu Dis minister name no dey too dey news. |
Minister of Communications - Adebayo Shittu Wia dis foto come from, @HMAdebayoShittu Wetin we call dis foto, Minster of Communication Adebayo Shittu For 2018, Adebayo Shittu begin face accuse say im no get di required Nigeria Youth Service Corps certificate to serve as minister, di same problem wey make former Minister of Finance Kemi Adeosun resign from her position. |
And na dis black workers make 75% of workforce. |
Wia dis foto come from, Google Maps How China react to di ban? |
6 food wey you dey chop wey fit give you cancer |
So e dey impossible for any sum of money wey belong to NDDC with CBN including di figures dem say dey missing to dey missing. |
See how fire explode inside Big Brother Cameroon mansion Weti you need to know about Biggy 237 Cameroon reality TV show wey e fiva BBNaija "Na normal tin for pesin for sleep naked but de tins na say camera catch de action". |
And on top of dat, e be like say di "I believe I can fly" star wan clear some doubt afta streaming sevice, Spotify start to dey hide im music on top di accuse. |
Another thing we de for inside dis tori Six reasons why buildings dey collapse16th March 2019 Lagos Island Building Collapse: Authorities don close rescue operation14th March 2019 Ibadan Building Collapse: Dem don rescue seven pipo wey trap16th March 2019 Lagos Island Building Collapse: Pikin dem, odas still trap inside building13th March 2019 Lagos Island Building Collapse: Goment don confirm 20 deaths and 45 survivors15th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
One pesin wey no wan make we release im name bin tell BBC. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'I dey breastfeed, I dey cut paper': See how dis woman change paper to money Funmi Adubi don tell how she take change paper to money.22nd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBNaija: Winner of di Big Brother Season 5 TV reality show go pocket N85m |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 But oga Attah say make Nigerians no believe di social media tori wey say di man wan take over di position of comptroller-general. |
She na di aunty to Jon Snow, although di two of dem neva know yet. |
Why Saraki want Buhari to reverse Onnoghen suspension Onnoghen: Buhari no get power to comot CJN- Olisa Agbakoba On Friday, Presido Buhari bin suspend di Chief Justice of Nigeria, Walter Onnoghen sake of magomago case im get for di Code of Coduct Tribunal. |
I can advise we all mind our businesses. |
Celebrated photographer Busola Dakolo, bin accuse di pastor say im rape her wen she still be pikin for im church. |
Port Harcourt hotel murder: How girl wey dem press kill inside hotel room dey shake Pitakwa |
Unlike previous spacecraft designed for humans, di crew cabin get touchscreen controls in place of physical buttons. |
Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't "Dem get hidden cameras for di drones. |
Di man wey dey behind di weapons na one bad Ukrainian weapons dealer wey Kenneth Branagh (Valkyrie) play. |
Dis na why - Latest update on airport resumption in Nigeria: NCAA don suspend 21 June airport reopening for di West Africa nation - Dis na why Ogechi Obidiebube , Lagos 18 June 2020 Wia dis foto come from, NCAA Di Nigerian Civil Aviation Authority (NCAA) on Thursday suspend di resumption of domestic flights wey suppose start on June 21. |
Im don write don reach like twenty books plus di ones dem wey im publish by imself like 'Nights of the creaking bed' for 2008 wey be collection of short stories, two poetry collections and im latest one, 'The Carnivorous City' for 2016. |
July 2018: But goment first say no bi Cameroon army, say deh killing sef na for Mali. |
Pastor Mawarire bin dey as di face for campaign for social media against di government of Mugabe say make people ask for change. |
Di next stage na for goment to release di list of successful candidate. |
Wetin dey inside di paper talk say di decision na because of "some acts of terrorism against di Forces of Law and Order by barbaric terrorists wey dey hide among di population." |
Di workers bin dey return from official duty for Bayelsa state. |
Skip Twitter post, 1 Tried not 2 overthink this 1... enjoy. |
EFCC boss Ibrahim Magu tok wey yan say corruption cause coronavirus na 'slip of tongue' 19 February 2020 Wia dis foto come from, Instagram/EFCC Nigeria corruption police don explain wetin dia oga mean afta im bin tok say na 'corruption cause coronavirus'. |
Skip Twitter post, 1 Breaking News: The Collection of PVCs scheduled to end today Friday 8th February 2019 is hereby extended Nationwide to Monday 11th February 2019. |
Yes, di top Nigerian TV presenter wey get plenti fans especially wit women, get some cool tins about am wey some pipo fit no know. |
"We no fit understand why a former president go be di one to dey push dis kain of position." |
Another thing we de for inside dis tori 1:01 Video, Pierre-Emerick Aubameyang dey say: 'abeg vote for me', Duration 1,01 Meet di only African player wey top di score chart of di German Bundesliga with 31 goals from 2016-17.13th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
Obama also speak about political divides and di use of social media to spread fake news. |
If we ask de right kweshions, teachers, community and goment, den solution fit komot, Tameh tok. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 How lockdown di tear separatist groups for Anglophone regions23rd August 2019 Anglophone crisis: 33,000 students no di go school because security lack - UN5th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Ochai say e get some kain shows wey go allow performers to show dia work for new places wey no go restrict dia style but go show dia creativity. |
Presido Buhari drop warning say make NEMA report any agency wey no cooperate to helep victims. |
EU impose total ban on neonicotinoids last April because of serious danger wey if fit get on bees. |
"Art work like Nok Culture , Benin carvings, Ivory faces na im fit sell like dat amount (wey Salvator Mundi sell for di auction)" she talk. |
Na on Monday dem officially charge di former presidential candidate for Abuja High Court. |
''So dis my new ministry go continue to dey put strong eye on top things like dat wey other commissioners fit no dey see.'' |
Cameroon don confirm say secessionist leader dey Yaoundé "We di encourage human rights groups for Cameroon weh deh di try for helep for make de world know de situation for pipo inside prison, laik de centre for Human Rights and Democracy in Africa". |
Another thing we de for inside dis tori Drake Sports Curse: Times wen pipo blame foto wit di musician for di failure of sport stars2nd June 2019 Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals10th February 2019 Premier League: Man City top, Man U lose, Chelsea win21st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori National Identity: Nigeria still get long way to go16th September 2019 Nigeria NIN: Why you suppose know your National Identification Number2nd January 2019 NIMC: We no fit produce National identity card for everi body24th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Di IGP say di police force don perfect plans to begin "Operation Puff Adder" wey be special security arrangement against herdsmen crisis and jaguda pipo wey currently dey go on for Kaduna-Abuja expressway, to now take place for key highways for di southern part of di kontri. |
For plenti of im books dem, e talk about wetin migrants dey face for demlife for Britain. |
Di Red Cross Disaster Management Coordinator for di state, Husaini Umar Zakari say as di rescue operation resume dis morning, dem pull anoda four deadi bodi comot. |
Skip Twitter post, 1 The Delta State Government will not tolerate the unwarranted attacks on — and killings of — our innocent citizens in Avwon, Agadama and Ohoror communities of Uwheru Kingdom in Ughelli North LGA.— Dr. Ifeanyi Arthur Okowa (@IAOkowa) February 15, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Governor Okowa has called on Nigeria’s security agencies to immediately investigate the renewed attacks by suspected herdsmen on Avwon, Agadama, Ohoror and other communities of Uwheru Kingdom in Ughelli North LGA — and apprehend the perpetrators. |
Anoda US man, Tomer Frankfurter bin die for California Yosemite National Park for September afta im fall 250 metres wen im dey snap selfie. |
Leicester City owner dey inside helicopter crash outside King Power Stadium |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal49 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
So far police no arrest any single individual in connection to di murder. |
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 3 Latest reports at the scene of the helicopter crash by the DG of LASEMA @lasemasocial Threadpic.twitter.com/CTj0kXEB9L— Inside Mainland (@InsideMainland) August 28, 2020 End of Twitter post, 3 Wia di helicopter crash in Opebi Lagos happun Opebi na highly residential area for Ikeja di capital of Lagos State even though e get plenty businesses wey open along di major Opebi road. |
Tori be say na six soldiers and three vigilantes die. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women footballers dey easily get injuries Last month Stephanie Labbe tok about her experience wit Calgary Foothills, she say she feel like most of di men get advantage pass her because of size. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.