text
stringlengths
21
14k
Mayor for Kumbo, say na separatists burn e house deh don claim responsibility for social media.
On top of dat, Oga Trump don call Europe to follow am abandon di 2015 Iran nuclear accord or deal and make dem negotiate new deal wit Iran.
Buhari go meet South Africa president for Pretoria 'E no get any time or condition wey go make President Buhari to try to change di Constitution as e concern di two-term term limit on holding office as President.'
Okogbe-Ahoada: Local divers still dey search afta dem find two deadi bodi from 14-seater bus wey fly enta water 17 October 2018 New Informate 18 October 2018 Wia dis foto come from, Madu Wetin we call dis foto, Dem use heavy motor bring out di bus from di river Local divers find two deadi bodi wey bin dey inside 14-seater bus wey get accident for Akala Olu bridge for Ahoada area of Rivers State for south south Nigeria.
Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now'
Dem get di second worst healthcare for women.
World Cup 2018: Gianni Infantino no happy say Africa quick comot 5 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fifa President Gianni Infantino say so far di World Cup don dey 'crazy' Fifa president Gianni Infantino tok say im no happy say Africa no too do well for di 2018 World Cup as dem comot before di knock-out stages.
I don create plenti enemy because I say we no go buy test kits if we no sure say e dey work and dat make we kontinu wit our own testing method sake of say we don see plenti kontri rush go buy test kits from oda kontris and many of dem no dey useful'.
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Tori pesin Rebecca Theodore-Vachon tok for Twitter say di tin no true as Sofia Vergera (Modern Family) dey make di highest for television.
Den, Godwin Obaseki no participate for any aspect of di struggle to put democracy for di country.
Allegra Baiocchi UN Resident and Humanitarian Coordinator don glad say Cameroon di respect right for refugees.
Harry and Megan don match break as senior royal 8 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di Duke and Duchess of Sussex don announce say dem dey gba break as "senior" royal and from now on wan divide dia time between UK and north America.
Tensions dey reach level sotey dem don kill more than 10,000 people for di state since di year 2000 alone according to one group wey dey monitor security mata for dia.
Wetin we call dis foto, Some of di furniture wey goment buy dash di newly married couples "Di plan na to help pipo from poor background wey wan marry but no get money."
Russian Ambassador to Nigeria, Alexey Shebarshin, also sent congratulobia message Di Russian Ambassador expresse hope say di Nigerian President second term in office go be like further enhancements of join-bodi and padi padi cooperation and closer contacts between Nigeria and Russia.
So we decide say we go spend Ash Wednesday to pray for all di victims of violence and also to pray for di souls of pipo wey don die, we also tell pipo to wear black cloth, arm band, anything to show say we dey mourn" Di Bishop tok.
Another thing we de for inside dis tori Mamman Daura: Wetin you suppose sabi about Buhari closest nephew15th October 2019 Mamman Daura pikin say her papa no be ring leader of any cabal for Aso Villa15th October 2019 Wetin be dis tok say Buhari threaten Nigeria Vice President Osinbajo26th May 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020.
Schools for Indiana state for US, Finland and India no dey do handwriting again.
Another thing we de for inside dis tori Zamfara twins: Community contribute money to free Hassana and Hussaina from kidnappers16th November 2018 Nigeria 2019 elections: We no ready leave our 'Lalle' to vote - Kano women16th January 2019 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Video, Zainab Safiyanu: 'E dey pain me say Kano State no get single modelling agency'5th December 2018 Why pipo dey miss like dis for Kano?3rd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Commonwealth Secretary-General don di negotiate dialogue for Cameroon21st December 2017 Nigeria don clear for Commonwealth games19th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Di 60 year old reggae artiste wey im real name na Ukeleke Onwubuya die for Lagos on Sunday afternoon.
Dis na di BT/Road X motor racing championship for 2018
Another thing we de for inside dis tori 3:25 Video, Ufuoma Mcdermott on QTMPY: Her smile, her acting, her mole!, Duration 3,2518th July 2019 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, Duration 1,538th May 2019.
Na total of 2,195 polling units dey inside all di 16 local goment areas of di state wey tanda for southwest Nigeria.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Mugabe don rule di southern African country for almost forty years - na for 1980 e enter power Na Opposition politician Tendai Biti, wey be di finance minister for Zimbabwe unity government from 2009-2013 talk dis one.
Tins only African mama fit use show love Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she fit focus on her pikin recovery.
Another thing we de for inside dis tori To chop dinner early fit reduce risk of breast and prostate cancer19th July 2018 Cancer: How sleep fit give you breast cancer7th November 2018 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Port Harcourt people don raise alarm concerning dis issue especially for social media.
Another thing we de for inside dis tori Anglophone: Minister say Sisiku Ayuk Tabe, odas dey fine but lawyers nova see dem17th April 2018 Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Cameroon Appeal Court adjourn case for Sisiku Ayuk Tabe, odas for November11th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Spider-Man: Far from Home dey come out for July 2019 and Black Panther 2 dey di works.
If im no climb okada today, im go attack President Muhammadu Buhari tomorrow.
Sniper na insecticide wey strong well well and in recent times several pipo don use am commit suicide for Nigeria.
Los Angeles (US) List of 10 cheapest cities for di world 1.
pic.twitter.com/1ddhVBvgHn— Maenow Tabe (@maenowtabetrust) October 29, 2019 End of Twitter post, 1 Na 42 deadi bodi authorities recover from di landslide.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 50 years old Craig don play Bond inside four films but Elba wey young pass Craig by three years say im too old for di job We all sabi how dat mata take end: producers of di most famous British spy film announce Daniel Craig as di new James Bond.
But... di way still far7th September 2017 Lassa fever don kill two people for Imo state25th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you47 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di artist wey dey dance naked One day afta my 20 years birthday, I decide say e don do.
Another thing we de for inside dis tori 4 reasons Nigeria comot from Africa free trade zone19th March 2018 Nigeria don sign African trade agreement7th July 2019 AfCFTA: Di problem Nigeria get wit Africa Continental Free Trade Area agreement - Muhammadu Buhari27th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
'I get proofs to show say Buhari dey eye third term' Notin go make me eye third term - President Buhari Wia dis foto come from, Presidency Wia dis foto come from, Presidency Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, Tinubu play key role inside di election of President Muhammadu Buhari durin di 2015 and 2019 elections.
"Nigeria 2019 election na our major priority" - US official China: We no spy ontop AU building "AU spy mago-mago talk no make sense" - China ambassador According to China Africa Research Initiative (CARI), from 2000 to 2015, di Chinese government, banks and contractors don give $94.4 billion worth of loans to African governments and state-owned enterprises (SOEs).
DJ cuppy wey be di daughter of Nigerian businessman Femi Otedola no waste time to show di world di car wey her bobo dash her.
Nigeria Army tok Thursday October 4 say di tori wey dey spread for social media say dem don recover 11 motor and two deadi bodi na fake news.
World Bank don estimate say 6 out of 10 for economy dem weh deh di grow fast-fast dey na for Africa and UK business with Africa bi important as deh estimate say e fit £ 20billion, Rudd add.
How to apply for MSME Survival Fund registration portal Buhari goment wan give N75 billion to Nigerian small bizness dem as Covid-19 support moni - See how you fit partake How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund At least 1.7 million Nigerians wey get businesses go get opportunity to benefit from dis moni, according to wetin BBC Pidgin find out.
She also tweet say she don tire for all di drama but di one wey burst pipo head na wen she tweet one of D'banj promo music video.
Kaduna dey very different to Abuja, as e dey bubble well.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Didier Drogba win four Premier League titles, four FA Cups, three League Cups and di Champions League wit Chelsea 'My mama cry well well' - growing up and leaving Ivory Coast Drogba bin grow up for Ivory Coast capital Abidjan and come later go France at di age of six to live with im uncle.
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye give Police IG 48hrs to produce suspects or face lawsuit29th March 2018 'No be bad thing say Senator Dino dey my video' - Kach20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Then Rivers state governor Nyesom Wike own be say wetin good for di North dey good also for di Niger Delta region, wey also need dat kain money to solve environment and security challenges dem too.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria, Cameroon soldiers join bodi for Operation5th February 2018 Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Lionheart disqualification don take di number down to 92.
Di Commissioner also yarn say dem dey try gada information from eyewitnesses and informants on top wetin really happun.
Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge no dey dangerous to use - Fashola21st April 2019 Video, Okogbe bridge accident: 'Many pipo dey fear say if you save pipo inside water you no go survive, but I enta save seven' - Consider Oworo12th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na so di man head remain for ground, im don go be dat.''
Cars burn for di car park and dem don rush pipo comot for di area as Police dey try to rescue pipo wey trap inside.
Di virtual conference wey France and United Nations set up go start by 14:00 Lebanon time (11;00 GMT).
Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Tech Summit 2018: Ogun State want make dem begin mention dia name for technology mata, Duration 2,0420th September 2018 New technology fit make immunization 'easy'15th September 2017 Nigerian don create robot wey fit smell bomb30th August 2017 Internet don craze for man wey dey use blackboard teach computer28th March 2018 5 correct things wey don fade troway14th November 2017 Silicon Valley dey host Nigeria VP Osinbajo and oda young Nigerians11th July 2018 'Strange' things wey you fit buy online1st December 2017 0:55 Video, Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market, Duration 0,5526th July 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria President Muhammadu Buhari dey UK now for di Commonwealth Head of Government Meetings As UK Prime Minister, she say shame catch am say those laws from her kontri don encourage odas into discrimination, violence and even death.
"For evri family now, plenti graduates dey but many of dem no get job.
Stealing and corruption Inside chapter five of di book, di former presido explain about stealing and corruption.
Ngozi land for ashawo job afta her village neighbour for Anambra State promise her job to epp her pay her school fees if she fit come to Abuja.
Posted at 6:34 4 October 20206:34 4 October 2020 Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist Nigeria Police don explain say young pipo wey carri dreadlocks and tattoo for body get high chance of arrest.Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
After plenti talk, di senators enter executive session come bring out dia ogbonge decision.
Even as we no plan for bad tin, full timehouse wife wey marry rich husband fit turn beggar if di man die and she no get anyway to make moni.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Theives dey kill rhino for dia horn Last year, for di same Limpopo, bad people poison and kill plenty lions for one farm, and dem run comot with dia head and hand.
Another thing we de for inside dis tori Southampton vs Arsenal: Charlie Austin goal don end gunners unbeaten record16th December 2018 Chelsea vs Arsenal: Emery no mind say im team loose18th August 2018 Arsenal vs Man City: Unai Emery market no sell Gunners on Premier League opening day12th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal49 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori 2:03 Video, Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British, Duration 2,0311th July 2018 100 Women: Rural women don progress reach another level for agriculture?2nd October 2017 Queen Bee: Women dey block other women progress?4th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Tins Nigeria must fix to enjoy AfCFTA Buhari borrow borrow don cari Nigeria gbese reach N23 trillion Di three pillars wey dem take do di report West Africa goment dem commitment to public spending, tax and labour market.
BAYELSA Frome di State Ministry of Education, Primary 6: go resume on 7 September, 2020 JSS3 don resume to prepare for Basic Education Certificate Examination SS3 don resume dey write WAEC exams DELTA Primary schools for Delta State to resume academic activities afta goment ask primary six pupils to resume school on Wednesday, 16 September, 2020.
Dapchi: Goment neva come visit us - Mama Leah Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know Skip Twitter post, 1 We are aware of the audio in circulation concerning the unfortunate situation of our daughter, Leah Sharibu.
pic.twitter.com/HVPVAQfI7F— Eni Eni (@eni_che) October 8, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 How can traditional rulers be ruling from Yaounde??
Police add say dem bin dey Taraba to arrest anoda ogbonge suspected kidnapper Alhaji Hamisu Wadume before di incident wia dem die.
Married women for dis African kontri go fit dey own land Kaduna rapist castration, Shehu Sani say "for me dis law no go change anything" Goment say failure to do dis go attract punishment as di pesin fit lose im money or im fit no fit use di account again.
Dis one na 42 years ago for 1975 im paint am.
Another thing we de for inside dis tori Photographer don win fight for 'monkey selfie'12th September 2017 Monkey drive bus put Indian driver for trouble6th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wetin go change dis Eid as di world dey battle di spread of coronavirus?
Another deal dey ground with December as deadline for am to handover, but opposition supporters dey suspect say im no go comot.
Lost Kingdom - for dis feem, na Kanayo O Kanayo be di main character but Pete Edochie be ordinary good pesin for di feem.
Gunmen bin enter di Kwabenya Police station on Sunday come free people wey bin dey custody after dem kill one police officer.
Producer Usifo Omozokpea Another thing we de for inside dis tori 2:03 Video, Coffin: Paa Joe, di grandfather of Ghanaian coffin making, Duration 2,038th October 2019 1:31 Video, South Africa: Meet di woman wey dey make sports car, Duration 1,315th October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe don crown dia first Miss Albino18th March 2018 Nigeria, give us human right - Albinos12th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
'Our day-our day' for Ghanaians as Anas dey premier Number 12 video
"Di military don do good thing," na wetin one bookseller talk.
OAU 'sex for marks' Professor don chop suspension Nigeria lecturers dey do 'clerical work' because of strike But di university talk-talk pesin, Abiodun Olanrewaju, tell say wetin happen no go affect di student or dia studies.
For church onto Ash Wednesday, abi you go watch Champions League matches dem?
Another thing we de for inside dis tori Michelle Bachelet: UN Human Rights oga don tell Paul Biya say Cameroon Anglophone crisis fit get out of control, if…7th May 2019 Cameroon president unity messages for Social Media dey make Kontri pipo wanda24th April 2019 Communication Minister: Na pipo weh wan destroy Cameroon sponsor EU parliament declaration23rd April 2019 Cameroon, stop for try civilians for military court Amnesty tok as court adjourn Maurice Kamto's case21st February 2019 Cameroon goment bi 'restless' afta EU Parliament resolution22nd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 I hope Chimamanda's speech in Lagos has given people room to rethink the illiterate and archaic concept of Bride Price.
Skip Twitter post, 1 Over 300,000 Tweets discussing #section377 and #LGBTQ in the past 12 hours and the conversation is still on the rise!
Dis one no join di Three oda Shia protesters were military officers kill for di city ontop di same mata on Saturday October 27.
Tok-tok pesin for President Buhari, Garba Shehu tell BBC Pidgin say di presidency no get anytin to tok, say na party mata and say im neva see PDP tweets.
One human rights lawyer, Tope Akinyode, file lawsuit against Nigerian Army, di Chief of Army Staff, and di Attorney General of di Federation, and dem dey beg di Federal High Court to order di unconditional release of Lance Corporal Martins.
The NLTP, jointly developed by @NigeriaGov & State Govts, will modernize pastoral agriculture in Nigeria, and ensure lasting peace & security in affected communities.— Presidency Nigeria (@NGRPresident) September 13, 2019 End of Twitter post, 2 Wetin National Livestock Transformation Plan Dey About?
Fayose don free from EFCC cell afta two weeks Fayose don land EFCC domot to face im warrant Dis accident happun just four weeks afta Federal High Court for Lagos give di former govnor bail ontop case wey Nigeria corruption police cari go court against di am Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) carri oga Fayose go court on top accuse say e use kurukere hand collect illegal $5million from former defence minister, Musiliu Obanikoro, wey im use for Ekiti election in 2014 and ten more charge dem.
Brazil media claims say di reason why Nike and Neymar part ways na sake of say di two sides fail to agree on how much money im go collect if im renew im contract.
Another thing we de for inside dis tori How Civil Defence officer stab, kill Police officer for Lagos1st June 2020 Ogar Jumbo 'killers' na our former officers wey use too much force - Nigeria Police17th April 2019 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0026 minutes wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
According to di constitution, di Senate speaker go take over for short time as head of state until dem do fresh elections.
E suppose happen for 12 January to 4 February 2018.
- Ghana Law Students: Re-mark failed scripts den scrap law school entrance exams - 21 February 2018 Wetin we call dis foto, Ken Donkor want make Parliament scrap di entrance exams completely.
Sake of dis concern World Health Organization (WHO) advise Russia last week to follow international guidelines for producing vaccine against Covid-19.
Di way to stop di pipo wey dey spread hate na for gofment to face di security palava.