text stringlengths 21 14k |
|---|
Inside di post, dem also say Twitter don dey develop ways to work from home for some time now. |
Kenfack Francois, President of Cameroon Society of Persons with Disabilities say deh select some polling stations laik Centre of the young rehabilitated blind people, CJARC for put Braille ballot papers. |
"I no ever tink say di goal go get such effect. |
Di summit wey go happun on 20 January, na Oga Buhari first international waka for di year 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Suspected "Western Togoland separatists" launch fresh attack on transport yard for Ghana, burn bus, hold drivers at gunpoint29th September 2020 US presidential debates 2020: "What time be presidential debate tonight? |
Dis kain tin no dey help pipo, especially women abd children, live correct life style. |
She Senator Akpabio insist say im go supervise di forensic audit but she remind am and show am di letter wey di president don write on top dis investigation. |
De killers say e bi black-leg, goment spy since e di go see military man. |
Meanwhile, rumour bin dey fly up and down, after one of di candidate, George Weah enter Twitter to thank people wey come out to vote. |
2019 Best Fifa awards winners Men's player: Cristiano Ronaldo (Juventus/Portugal), Lionel Messi (Barcelona/Argentina), Virgil van Dijk (Liverpool/Netherlands) Women's player: Lucy Bronze (Lyon/England), Alex Morgan (Orlando Pride/USA), Megan Rapinoe (Reign FC/USA) Men's coach: Pep Guardiola (Manchester City), Jurgen Klopp (Liverpool), Mauricio Pochettino (Tottenham) Wia dis foto come from, MARCO BERTORELLO Women's coach: Jill Ellis (USA), Phil Neville (England), Sarina Wiegman (Netherlands) Women's goalkeeper: Christiane Endler (Paris St-Germain/Chile), Hedvig Lindahl (Wolfsburg/Sweden), Sari van Veenendaal (Atletico Madrid/Netherlands) Men's goalkeeper: Alisson (Liverpool/Brazil), Ederson (Manchester City/Brazil), Marc-Andre ter Stegen (Barcelona/Germany) Puskas award (for best goal): Lionel Messi (Barcelona v Real Betis), Juan Quintero (River Plate v Racing Club), Daniel Zsori (Debrecen v Ferencvaros) Another thing we de for inside dis tori Cristiano Ronaldo say 'I wan win more Ballon d'Or awards pass Lionel Messi'18th September 2019 The Best Fifa Football Awards: Mane and Salah dey di 2019 shortlist31st July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Na Barca go fit see ball pass for di two legs, as dem dey do against most teams. |
Dis na one of di biggest events of di year, e dey mark di birth of di founder of di nation. |
Di president wife talk how she no fit use di clinic when she sick, and say she come end up for one hospital wey she say na foreigners get am for Abuja. |
But some groups inside di state say nothing like dat happun. |
Kim Kardashian cry wen Kanye West say 100 years of slavery na ''choice'' 6 June 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Kim Kardashian West Kim Kardashian West begin shout and cry wen she hear say her husband, Kanye go misyarn on top di harsh mata of slavery last month. |
Another thing we de for inside dis tori Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe6th October 2018 Alcohol follow for wetin dey make 800, 000 pipo kill diasef evri year - WHO11th September 2018 Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA3rd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Harassment too dey, everytin dey under one big umbrella wey be sexual violence. |
Abiola come spend four years for prison im die di day wey dem suppose release am for 7 July 1998. |
"Our society go also stand right as we don begin dey raise alarm since over a year now ontop dis medicine dem." |
'I go prefer make African drug kill me than one western vaccine' Nigeria National Institute of Pharmaceutical Research and Development (NIPRD) tell BBC say di drug no be cure for coronavirus. |
Na so we begin dig up former address, old fone number, friends, anytin wey fit helep us. |
Na di Secretary to di Federal Goment Boss Mustapha be Chiarmo and na President Muhammadu Buhari dem dey report to. |
Some of di problems wey di area get na lack of good road and water but few days ago, Kano state goment don start to dey solve di problem as contractors full everywhere for di area dey do road and water work. |
Uganda man carri im church go court on top plenti wedding conditions 25 May 2018 Wia dis foto come from, CC One man for Uganda don carri one of di kontri biggest church go court on top say dem give am strong marriage condition to meet before e go marry di woman wey im love. |
From reports wey we gada, dem born and raise am for Lagos wey be Nigeria commercial capital and na dia e grow up. |
Transparency International rank Cameroon as one of de most corrupt kontris; 146 out of 176 corrupt kontris. |
Another thing we de for inside dis tori TICAD 2019: Wetin dey carri Buhari go Japan26th August 2019 Buhari, Ramaphosa to meet for South Africa to discuss 'peace, security'11th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
ameroon Police arrest opposition protesters for Douala 27 October 2018 Wia dis foto come from, Twitter/ Wetin we call dis foto, Michel Ndoki dey for Judicial police station for Bonanjo Douala Cameroon. |
olice dey investigate how woman wey dey in coma for 14 year take get belle 5 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Phoenix, Arizona United State of America, don begin sexual abuse investigate to find out how one woman wey dey coma for more than 14 years take get belle and who be di papa of di pikin wey she born. |
RecentlY, one petitions joinboidi ChangeGo release dia own petition wey call on di oga of di National Film and Video Censors Board, Adedayo Thomas say make e either put laws for di show, ban di show or resign. |
Rice no dey market sake of Nigeria Border closure |
For di villages wia dem go operate, half of dia agent go dey work for di area. |
Former Chairman of di National Human Rights Commission, Prof Chidi Odinkalu bin also chook mouth for di mata, say im no sure say dat kain thing happun: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Also, tori pipo Punch follow di Christian Association of Nigeria tok and di state chairman Rev. |
How Davido, Chioma six years dating waka before engagement Burna Boy, Stormzy and Ed Sheeran collabo dey make pipo hala Naira Marley na 'Bad Influence'? |
Ubeta pipeline explosion destroy plenti farms and fish pond for Rivers |
Liverpool Player of di Season and Players' Player of di Season awards come join, follow am. |
"We dey try gada di full fat about Mercy case and we dey wait for additional informate from Home Office and Mears," she tok. |
Another thing we de for inside dis tori 'You fit win cancer' - Survivor14th February 2018 You sabi say di medicine for cervical cancer dey?16th January 2018 WHO: ‘Cancer dey kill people pass for world’5th February 2018. |
And you know say once women tok say dem wan enforce any law di men dey run." |
"Shiites dey peaceful" Dr Waziri Gantu, na Shiite member and lecturer for Ahmadu Bello University, Zaria, Kaduna north west Nigeria. |
Di singer show for BBC Pidgin and di first question wey we ask am na...she don see di Johnny wey lose? |
Wetin be di big deal inside dis Cameroon national dialogue? |
Dis na wetin United Nations Secretary General's envoy on Youth, Jayathma Wickramanayake, talk for Nigeria capital, Abuja, on top di problems wey no allow youths dey senior position for government. |
Club for Nigeria buy footballer for N5000 Remember when India nack Nigeria 100-0? |
Super Falcons: France wound Nigeria 8-0 for World Cup friendly 7 April 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@NGSuper_Falcons Wetin we call dis foto, Nigeria women's senior football team na di champions for Africa France take Nigeria do yeye on Friday night as dem nack Super Falcons 8-0 for friendly match. |
Dis na wetin we know12th June 2020 Twitter voice note: Five tins you suppose know about di new feature18th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori US wan comot from UNESCO12th October 2017 Which right refugee get?28th September 2017 New York Attack: US green card lottery go stop - Trump2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E drop by $8.7bn (£6.6bn) for di past year to $62/3bn, according to di Forbes list. |
BBC still try reach di Pastor for more comment but im no gree tok and im don move im church from di Lekki venue go anoda place wey e no gree tok. |
Di Port Harcourt Significant Girls Initiative cari dia demonstration on Monday go tanda for di place where dem find di latest victim deadi bodi for Port Harcourt. |
She believe say na dis kain ignorance cause di death of her son and she want change am. |
"Oshiomhole no get hand inside wetin dey happun for Edo State House of Assembly." |
But, de soldiers dia lawyer Me Mbeng Sylvestre tell say e no laik dis decision. |
If you no come house, I faint. |
!— KiddNation (@KiddNation) July 9, 2018 End of Twitter post, 2 Ariana Grande no wan pipo to yab her bobo Who be Hailey Baldwin? |
Even di Chimamanda Ngozi Adichie sample from 'We Should All Be Feminist' wey dey her song 'Flawless' play for her performance. |
For inside message wey Zulum post for Facebook im say dis one no mean say public holiday go dey on Monday. |
Wen she no report you give papa Wen you do sometin wey bad sotay you know you don enta serious wente, na she go get your back. |
Di tweet of Trump Jr. now dey say, "Dis Tweet no longer dey available sake of say e violate Twitter Rules." |
Tok-tok pesin of di state police command, Yakubu Sabo, tell say di state Commissioner of Police go do press conference on Sunday ontop di mata. |
Tori also komot say ambazonia fighters also shoot tire gendarmerie motor for two different place for town. |
Dis mata bin no sweet di belle of some Malawians as dem drag di presido for social media say e do di same thing im accuse di former presido Presido Mutharika on top. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mr & Mrs West But di star of di reality show, ''Keeping Up with di Kardashians'' tok say her husband na pesin wey dey real. |
Dis na di recent kwanta between goment officials and opposition we no go gree pipo afta di controversial October presidential election. |
Golden Globes 2020: Eddie Murphy, Beyonce, Kit Harington and odas wey dey di nominee list 5 January 2020 Wia dis foto come from, AFP/ Getty images Di 77th Golden Globe Awards dey happun for Los Angeles, California for Sunday evening. |
SCORE SCORE anoda superstore for Cameroon wey dey give discount for dia sales. |
Still he played along, trying to seek global attention. |
— SEGA L’éveilleur (@segalink) January 30, 2019 End of Twitter post, 9 Out of di 34 lawmakers wey spoke for di plenary on Monday, 28 of dem call say make dem impeach di governor while six odas call say make di governor resign. |
Peter Afunanya, tok-tok pesin for Department of State Security (DSS), tell tori pipo say di gbege bin first happun wen First Lady Aisha Buhari din dey outside di kontri for November 2017. |
CHAN 2018: "Where our eye dey na di cup" - Nigeria coach CHAN 2018: Nigeria beat Sudan 1-0 for semi-final "Na coach go decide who and who dey go," na wetin Okpotu talk on top who go be di squad wey go carry leg enter Russia to rep di country. |
End of Facebook post, 1 Since di tori come out say Baba Sala don die, many pipo don begin dey tok how e don contribute and try well-well for di Nigeria comedy industry. |
Foolish talk by B. Gyan https://t.co/RENTmx0Na1— MR. GLENN NONGOR (@glennnsays) January 29, 2018 End of Twitter post, 2 Dis person wan make di fight happen. |
Sunny Ogboji - Ebonyi state 21. |
"However, dis story no dey possible at all and dat na why I go work with twitter and authorities to take legal action, Bieber write. |
Minister of Information talk say government issue travel advice to Ghanaians which be say, govment dey discourage people from travelling around dis time. |
Wia dis foto come from, SINEAD LYNCH Wetin we call dis foto, For 3 August 1999, Arsene Wenger sign Thierry Henry wey go be one of di most important signings for im career. |
Dem tok dis one afta di raid wey happun for Calómuè, one border village for Mozambique district of Angónia, wey Malawi sojas use by force take seize 543 bags of charcoal from local traders. |
Cathy Budde, di madam wey dey live for di house, say di woman don do am for di front of her property like seven times for di weeks wey just pass, even though public toilet no far from her house. |
Ghana go distribute blood den drugs plus drones Kofi use Bryan face clean ground to make history for WrestleMania According to de doctors, dis format dey minimize injury or danger to veins den nerves of de patient. |
I dey only think of di only reason wey carry me enta politics and di things wey make us win di trust of di electorates." |
As de cases di daso increase kontri pipo di beg make goment take strong decision, close border. |
Di tori pesin bin dey report about di recent change for di Higher National Diploma (HND) and Bachelor of Science (BSc) qualification for IMT wen di Head of Business Administration and Management department-Sylvester Onah go attack her. |
And no be just black people wear; black people dem make history too. |
If dem use di one wey everybody dey use wetin go happen to them? |
"Allowing Muslims di chance to pray on Friday to God fit heal coronavirus in no time" Lagos state wan lockdown again? |
Di proposal happun di time wey pipo dey tink say di two lovers dey plan to separate sake of say Michy bin tell her fans make dem no dey tag am wit di Shatta Wale brand, say she wan be her own self. |
Dis na because di man wey she love, di guy parents say e no go marry her. |
Another thing we de for inside dis tori Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 The Platform Debates: Four candidates wey wan govern Lagos face each oda korokoro13th January 2019 Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Wale Oluwo: Why Lagos commissioner resign from Ambode goment, dump APC, vow to work for PDP Agbaje5th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Kano man break im friend head because e dey always call am 'village man'2nd October 2018 Child rights bill: Kano goment no wan talk wetin dey happen22nd May 2018 Why law no fit stop street begging for Kano31st May 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise7th August 2018 Sex change operation: Pipo wey remain dey ask wetin dey happen12th August 2018 Intersex for Nigeria: 'I no fit wait to become complete man' - Boy wey get man, woman private part10th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori US rapper Meek Mill don get jail sentence wey fit reach 4 years7th November 2017 70-year old OJ Simpson don waka comot jail1st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
ria: New condition for Vice President, Deputy Govnors wey dey eye dia oga post 9 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. |
Former US President Obama Melania Trump no be di first pesin from White House, Washington to come see dis place. |
May God strengthen you We will have to push back the new single release— Runtown (@iRuntown) June 24, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Instagram post, 2 Content is not availableView content on InstagramDe external site no concern BBC. |
Di team dey give beta advice on di correct way to troway pads wey dem don use. |
ZAlebs add say this thing wey happen to Emtee fit be good thing. |
#Talk https://t.co/ZELxbMYwRG— Coker Oluwafunmilayo (@Thefunmicoker) January 11, 2019 End of Twitter post, 6 Di album Moral Instruction go comot for January 15. |
Di increase in new infections be sake of di youth dey engage in risky sexual behaviour which dey expose dem to infections. |
Wetin go happun for di memorial? |
#NationalWalkoutDay— kenna (@httpkxnna) March 14, 2018 End of Twitter post, 1 Many parents dey support dia pickins for di protest waka for social media say no be only for schools but dem want to dey safe for dia house, office and streets too. |
Street Lights: Why Kano govnor appoint me special adviser- Salisu 18 February 2020 Wia dis foto come from, Auwal Salisu Wetin we call dis foto, Kingdom with Kano State goment secretary Usman Alhaji after im appointment Auwal Salisu a.k.a Kingdom wey Kano govnor Dr Abdullahi Ganduje appoint as special adviser on street lights tell BBC say di reason di govnor appoint am na because e dey always put eye for wetin concern streetlights for im area. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.