text
stringlengths
21
14k
"Wan goment force run with e gun go hide inside woman dem for ma quarter, school pikin dem hide under bench, security guard too lie for ground with odas, de tin bi bad", Mile 2 resident tell .
Di govnor say di boy dey very and e sow di kind hustle wey mothers dey go through to raise children.
Football Transfer: See deals wey don happen dis week 30 January 2018 See players wey don change club dis week for Premier League.
Champions League: How di teams go do today?
Ecowas vision 2050 Anoda important tok for di meeting go be di high number of cases of terrorism, insurgency, armed banditry and piracy for di region.
Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Wetin we call dis foto, Di three lecturers disappear since July, 2017 Another thing we de for inside dis tori Boko Haram don free Nigeria lecturers and ten others10th February 2018 Nigeria: Three women bombers don blow demself for Maiduguri7th November 2017 Red Cross say dem no negotiate with Boko Haram to free people11th February 2018 Dapchi girls: 'Nigeria military dey lie, dem no dey area' - Yobe governor26th February 2018 Dapchi Girls: Na 110 schoolgirls dey miss - Lai Mohammed25th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Does common sense not tell you that the order is hierarchical?
Lukaku really comot Everton because of juju?
Di army no mention di fact say US embassy for Abuja tell authorities to to hold pipo wey get to break di law for Nigeria".
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Libyan authorities say di number of people wey dey inside detention don increase reach 150% for just two months Last month, di people wey dem arrest tell UN investigator say dem dey beat dem and dey by-force dem to have sex.
According to her staff Gwendolyn Quinn e be like na pancreatic cancer na im bin dey wori di music star until she die 16 August.
Onoja tell di broadcaster, wey dem first cut warning for July ending plus beginning of March, say dis songs full wit "bad bad tins wey no good for di ear of dia radio listeners."
Wilder no dey happy with im corner wey dey pull am comot from di fight.
31 January 2018 Wia dis foto come from, Arsenal Arsenal don buy Borussia Dortmund striker Pierre-Emerick Aubameyang for £56m.
Every person wey get autism dey different in im own way.
So to come begin increase am now, na anoda problem be dat” One Nigerian tell BBC Pidgin.
Another thing we de for inside dis tori 1:02 Video, BBC Innovators: Meet Tomisin Ogunnubi wey create app to fit help pikin wey loss, Duration 1,0228th August 2018 How Imam take hide 262 inside mosque from killer 'herdsmen'28th June 2018.
De trauma weh e go kam di frighten me - Father Humphrey Mbuy Cameroon goment say EU Parliament bi one-sided for e declaration Messages dem start land for Facebook and twitter for Easter Sunday as e wish e kontri pipo dem happy Easter for French and English.
Issa Tchiroma Bakary wey be government talk-talk person wey confam am, say "two police na im dem kill overnight for di border post for Southwest Region."
Another thing we de for inside dis tori President George Weah don run comot from office because of snakes19th April 2019 $60 million don grow wings, fly like bird then vanish like ghost for Liberia19th September 2018 Liberians dey sing "bring back our moni" afta $100m grow wings vanish like ghost25th September 2018 George Weah dey face kweshon unto national honour for Arsene Wenger and Claude Le Roy23rd August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Katy Perry copy hit song from Christian rapper according to one court ruling
Another thing we de for inside dis tori Why be say Ramadan dey special to Muslims?17th May 2018 Ramadan: Wetin market pipo dey expect as fasting wan start9th May 2018 Why law no fit stop street begging for Kano31st May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Since morning we come here, no boats!
Another thing we de for inside dis tori Four times Buhari take im mouth finish Nigerians for abroad13th November 2018 UN General Assembly: Who be Tijani Muhammad-Bande wey Nigeria choose as 74th presido of UNGA8th May 2019 Buhari deny Nigerians wey dey do mago-mago for abroad29th August 2019 Buhari neva forget say Abuja no vote am for 2019 election5th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
UN workers no get choice but to leave Rakhine, when di military begin use tough hand face di Rohingya militants wey bin attack some security workers, for August.
Sanwo-Olu don promise to fix potholes from next month Nigeria Senate reintroduce bill to jail 'sex for grades' lecturers Already di federal goment 2020 spend money plan give lion share of di 10.3 trillion naira to di ministry of works and housing wey be di goment depart in charge of road construction but plan no dey to start new project.
Tanko Muhammad go do three more months as Acting Chief Justice of Nigeria
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ethiopia hope say dem go finish di dam in 2020 For Sudan na added advantage say di flow of di river go dey regulated and e go reduce di flood wey di kontri dey suffer from around August and September evri year.
"Govnors don plan to meet with di president again, to quickly find solution to di problem of proposed N30.000 minimum wage wey no fit work unless labour agree say make workforce chop sack all ova di kontri or the federal goment demsef agree to review di national revenue allocation formula."
Serena Williams and di oda mothers wey play for Australian Open 2019 36-year-old Roger Federer na number one, again Federer bin dey hope to win im third straight Australian Open title in a row for Melbourne before Tsitsipas end dat dream for am.
Another thing we de for inside dis tori Miss Universe: South Africa don carry di title for di second time27th November 2017 Miss Universe 2018: Catriona Gray from Philippine na she fine pass from Earth reach Jupiter17th December 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Egypt zoo face fire say dem paint Donkey to look like Zebra27th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroon di check 179 contacts for Frenchman and e kombi8th March 2020 Coronavirus: Cameroon identify number four case for airport15th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal20 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Ali Bongo: Gabon leader 'get serious sickness but im dey recover' 12 November 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Gabon president dey get treatment for Saudi Arabia Gabon President Ali Bongo get sickness wey serious but im don dey well small small, im spokesman tok, afta many weeks wey officials no tok pim on im condition.
tori person Ogechi Obidiebube speak to di woman wey be her official photographer.
I have NO IDEA what most of the these tweets say but apparently people are disappointed in the show and someone named WIZKID or WIZZY only lasts 60 secs.
Nabge say, ''Dis na serious somtin".
This is another heinous machination by @inecnigeria to subvert the will of the people and rig for @MBuhari pic.twitter.com/IDcJF4ZRhu— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) January 3, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 @OfficialPDPNig 1) Amina Zakari was appointed an @inecnigeria commissioner by @GEJonathan she wasn’t forced on INEC by @MBuhari.
Nigeria 2019 elections: 5 tins wey we don learn from di presidential election
Im say our personal data na like online juju doll wey apps dey use anyhow because of di digital footprints wey you dey always give out.
Pipo wey dey ground dey claim say wetin dia eye don see pass dis official number well well.
Ras Kimono, wey im real name na Oseloke Augustine Onwubuya die at di age of 60 on 10 June, 2018, small time afta im do big parti with celebrities for im birthday.
Deh say Wazizi bi di always tok wit e family wen deh catch e, and even for e sick bed for military hospital.
EFCC: APC, Nigerians chook mouth ontop Ambode house visit 'We no raid Ambode house na visit we do' - EFCC Im say dem no get anything against Ambode, di one-term govnor of Lagos state wey stay office between 2015 and 2019.
Access Bank dey take over Diamond Bank of Nigeria and dem go do all di paper work for dia marriage for di first half of 2019, according to Uzoma Uja wey be Diamond bank secretary and legal adviser.
Transparency International - Corruption: Cameroon corrupt pass Ghana and Nigeria - Transparency International 29 January 2019 New Informate 30 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, New report say na Somalia get di highest level of corruption for Africa and di whole world Di 2018 Corruption Perceptions Index (CPI) wey Transparency International release on Tuesday show say Cameroon corrupt pass Ghana, Nigeria put togeda for west and central Africa.
Ghana dancing pallbearers go charge US dollars after Covid-19 internet fame Dem no support media player for your device Ghana dancing pallbearers go charge US dollars after Covid-19 internet fame 26 April 2020 Dancing pallbearers for Ghana say after Covid-19 pandemic dem go start charge dollars for international burial gigs.
Dem sabi Oga Ndayishimiye, wey be father to six children as a practising roman catholic, who also dey do like im predecessor 'dey emphasize on God' in politics.
Austrailia don dey get extreme heat wey dey break records and don kill plenti horses, bats and fish.
Afrobeat star Chidinma go soon act inside her first film
Mr Weah bin be di 1995 world footballer of the year - dis time people feel say im fit get luck after im don contest three times.
Anoda resident Mallam Sani Kera say e get 5 children 3 girls and two boys wey ready to marry but di money wey Chief Ado put don make am suspend everything.
E nova tay as deh kill many separatist fighters around Bamenda and deh di so-so kill for oda areas.
Wen BBC Pidgin ask am wetin happun to di yam and fowl, im say e give dem to im mama.
Our focus na to train, enjoy and anytin wey come afta, we go accept am."
But if you must to shave use clean razor and cut am for wia di hair dey grow to reduce risk of ingrown hair wey fit cause infection.
E say person wey wan write for Pidgin must try to promote di book so dat people go see am buy.
Count 11 - Dem no talk true and use cunny for FARA statements.
Im dey face arrest on Friday sake of investigate wey bin dey happun for some months now.
Another thing we de for inside dis tori How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State27th April 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 World Environment Day 2019 na good time to ask how far di Ogoni clean up for Nigeria?5th June 2019 Video, Employment in Rivers State: Deputy Govnor Ipalibo Harry-Banigo explain why di state dey battle unemployment28th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Mandela start to write di book but no complete am because of im old age and health matter.
Wia dis foto come from, Getty Images Korkoya also talk say make dem start to dey campaign sharp-sharp but di campaigning must to stop on 24 December.
#ENDSARS campaigner Segun Awosanya tell say wit dis new facts, Nigerians go begin see some changes for F-SARS.
Na on top di gbege di United States Embassy for Nigeria say, make di kontri goment chook eye well well to investigate wetin cause di gbege for Abuja.
Mr Solomon say di exercise go run for all over di 36 states and Federal Capital Territory wey be Abuja; dem go provide dis money through di Better Education Service Delivery for All (BES-DA) Programme, wey dia plan na to carry dis pickin dem enter classrooms.
Di BBC News Minute na 60 seconds news summary wey dey give di latest informate to audience of different age dem on wetin dey trend, international news, sport, technology, science and entertainment.
Nigeria (@AmnestyNigeria) July 31, 2019 End of Twitter post, 2 Amnesty International don previously condemn some of di activities of Nigeria goment like di detention of di Shiites Islamic Movement leader, Ibrahim El-zakzaky and im wife.
Female suicide bombers don kpai for Maiduguri 105 Dapchi girls return to dia parents Dapchi girls: Army no act quick ontop Boko Haram warning Dis na di largest attack since di gofment talk say dem dey do talk-talk wit di group.
Authorities already dey in di process of tracing di oda passengers wey dey Air Senegal flight.
Second escape "As e be, no one want tok to me.
E don tay wey I wan get my own house so I fit go bring my family come my side."
Braide say na revelation from God naim make im dey run for Governor and im own campaign style dey different and unique.
Trying to explain away when no one asked her.
Di law for Tanzania say na only head teachers fit flog students, or if im no fit, im go appoint teacher wey im head level to do di flogging for am.
She say di week wey Joe die, dem bin go dia neighbour birthday.
You fit scroll down for Tuesday tori dem.
Police tok tok pesin Jimoh Moshood answer back Saraki say make im no dey join mouth inside active investigation.
Reckitt Benckiser tok say dem dey expect kontris like UK to demand for condoms to recover wen di lockdown end, as e happun for China.
Wathoni, Prince, oda BBNaija housemates reveal tins you no sabi about demsefs for dia tribute night How Ozo and Nengi of BBNaija dey spend di night as head of house and deputy "Normally na im dey do everything for everybody, na im dey pay school fees, for im brothers, I go send am go London, na im dey handle everything, I get up dey find am, I come ask wia e dey, dem say e go Lagos, my friend arrange aircraft to carry am go Lagos, I no even know.
Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado
Midlife career change no be easy thin to do, but e fit turn to beta tin.
Di High Court for Pakistan capital Islamabad bin ban public jolly of di day say nothing like dat for Muslim culture and na western invention.
Wia dis foto come from, Bashir Ahmaad Wetin we call dis foto, Picture form di APC NEC meeting of 25, June, 2020 wey some members attend virtually Party Unity Wen a house divide against imself and unity no dey, for sure e go affect dia success.
Dem jail Hachalu for 5 years sake of say im follow do protest when im be 17 years old.
El-Zakzaky, im wife, and two others dey face prosecution for di December 2015 IMN protest wey lead di army to chook leg for di mata.
If man fit comot for inside begin dey chop fruits and vegetable, e go help well well".
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic26th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal32 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
"Di last case wey I check, di pikin be four and dey miss under different circumstances.
Wia dis foto come from, Joel Saget/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Ciga Di types of nAChRs [nicotine receptors] dey stay for inside neurons, immune cells (including macrophages), cardiac tissue, lungs, and blood vessels.
Wizkid bin get writing credits for di album for im work for inside di hit song, One Dance.
For inside statement wey government give tori people, di president don "order say make government join bodi wey wan buy anything, to first consider Nigerian companies for contracts, in line with di Public Procurement Act 2007."
According to di INEC officer wey announce di result, di opposition PDP candidate Ladan Salihu get 50,256 votes.
ZANZIBAR REVOLUTION (1964): Zanzibar revolution happun for 1964.
Best Young/Promising Actor Youssef Alaoui (Ayoub) URGENT Angel Onyinyechi Unigwe (Adaeze) LIGHT IN THE DARK Cynthia Dankwa (Esi) BURIAL OF KOJO Emilio Bilo (Azarias) Mabata Bata Jamma Ibrahim (Amir) The Delivery Boy Catherine Credo (Neema) Fatuma Best Actor in a Supporting Role Remilekun "Reminisce" Sarafu (Makanaki) King of Boys Jarrid Geduld 9 (Abie) Ellen, The Ellen Parkies Story Zolisa Xaluva (Wyatt Earp) Sew the Winter to my Skin Kanayo O. Kanyayo (Chief Otuekong) Up North Kobina Amissah-Sam (Kwabina) The Burial of Kojo Bucci Franklyn (Dagogo) Knockout Blessing Best Actress in a Supporting Role Eniola Shobayo (Vivian) Knockout Blessing Linda Ejiofer (Oby) Knockout Blessing Kandyse McClure (Golden Eyes) Sew the Winter to My Skin Adesua Etomi (Kemi) The King of Boys Joke Silva (Mama Jumoke) Light in the Dark Arlete Bombe (Mia) Redemption Best Actor in a Leading Role Gabriel Afolayan Gold Statue Joseph Otsiman (Kojo) The Burial of Kojo Chinedu Ikedieze (Big Chi) Lara and the Beats Jimmy Jean Louis (Robert McQueen) Rattlesnakes Gil Alexandre (Bruno) Redemption Marc Zinga (Mercy of the Jungle) Ezra Mabengeza (Samson) Sew The Winter To My Skin Ayoub Bombwe (Mwanyusi) Fatuma Best Actress in a Leading Role Sheila Munyiva (Ziki) Rafik Rita Dominic (Jumoke Arinze) Light in the Dark Jill Levenberg (Ellen) The Ellen Parkies Story Beatrice Taisamo (Fatuma) Fatuma Seyi Shay (Lara) Lara and the Beats Sola Sobowale (Eniola) King of Boys Jemima Osunde (Nkem) The Delivery Boy Samantha Mugatsia (Kena) Rafiki Best Director-First Feature Film Blitz Bazawule - The Burial of Kojo (Ghana) Adekunle "Nodash" Adejuyigbe - The Delivery Boy (Nigeria) Sippy Chadha - Subira (Tanzania) Nicole Amarteifo - Before the Vows (Ghana) Best Director Wanuri Kahui - Rafiki (Kenya) Adekunle "Nodash" Adejuyigbe - The Delivery Boy (Nigeria) Daryne Joshua -Ellen, The Ellen Parkies Story (S. Africa) Jahmil X. Qubeka - Sew the Winter to My Skin (S. Africa) Kemi Adetiba - King of Boys (Nigeria) Mohcine Besri - Urgent (Morocco) Mickey Fonseca - Redemption (Mozambique) Joël Karekezi- Mercy of the Jungle (Rwanda) Best Film Rafiki (Kenya) Mercy of the Jungle (Rwanda) The Delivery Boy (Nigeria) Ellen, The Ellen Parkies Story (S. Africa) Sew the Winter to My Skin (S. Africa) Redemption (Mozambique) King of Boys (Nigeria) Urgent (Morocco) Michael Anyiam Osigwe Award For Best Film by an African-Born Director Living Abroad Julius Amedume - Rattlesnakes Tosin Coker - Lara and the Beats Robert O. Peters - Makeroom Best Diaspora Documentary Wax Print 1 FABRIC, 4 continent (UK) The Guardian of No Return (Guadalope) Dare to Dream (USA/CUBA) Drugs as Weapons Against Us (USA) My Friend Fela (Brazil) Best Diaspora Short Film ​Bail (UK) ​Oath Bound (UK) Fevah (USA) ​I Am Superman (Brazil) Best Diaspora Narrative Feature​ Nine Nights (UK) ​Olympia (USA) Traffik (US) Hero (Trinidad and Tobago/Canada) Sprinter (Jamaica) Best Achievement in Production Design ​Redemption ​Rafiki ​Ellen, The Ellen Parkies Stories ​Urgent ​Burial of Kojo ​Sew the Winter to My Skin ​Mercy of the Jungle ​Delivery Boy Best Achievement in Costume Design ​Sew the Winter to My Skin ​Light in the Dark ​Rafiki ​King of Boys ​Lara and the Beats ​Urgent ​Mabata Bata Mercy of the Jungle Best Achievement in Make-Up ​Make Room ​Gold Statue ​Veronica's Wish ​Sew the Winter to My Skin ​Before the Vows Mercy of the Jungle The Burial of Kojo Best Achievement in Soundtrack ​Subira ​Mabata Bata ​Farewell Ella Bella ​Mercy of the Jungle ​Sew the Winter to My Skin ​Lara and the Beats ​The Delivery Boy ​Redemption Best Achievement in Visual Effects ​Make Room ​Sew the Winter to My Skin ​Knockout Blessing Mabata Bata The Delivery Boy The King of Boys Burial of Kojo National Film and Video Censors Board (NFVCB) Award For Best Nigerian Film ​The Delivery Boy ​Lara and the Beats ​Make Room ​King of Boys Gold Statue ​Up North Knockout Blessing Another thing we de for inside dis tori Headies 2019: All di tins wey Nigerians tok say no gel, full winners list20th October 2019 Headies 2019: Wetin to expect for di 13th Edition19th October 2019 VMAs 2019: Missy Elliott collect Video Vanguard Award27th August 2019 Jidenna shake social media afta im say e dey find wife20th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
arcelona vs Valencia: Messi chop double disappointment for 2018/2019 football season 26 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Barcelona star player Lionel Messi no dey smile today as Valencia use two goals take win di Copa del Rey finals.
All dis dey come after tori be say some pipo wan expose di true identity of Anas, wey dey usually go undercover for many of im investigations.
Cente II LAGOS Oduduwa College of Professional Studies, Egbeda/idimu Road, Idimu, Lagos State LAGOS Ogunlade Services and Solution, Ebute Igbogbo Road, Solebo Junction by 11-30 Hall, Ikorodu, Lagos LAGOS Prime Innovation Institute of Technology, 13, Yomi Ajetumobi Avenue, off Alfa Bus Stop, Sangotedo, Ajah, Lagos State LAGOS Reliance S&T, No.
But di wahala be say dem don finish dia own supply of rosewood tay-tay.
Punch say many officials wey dey di convoy, da cloth stain with blood, because of dia injury.
Answer: According to authorities di scheme dey employ 400,000 applicants to work for different sectors: Agriculture, health, teaching , building, creative, and technology.