text stringlengths 21 14k |
|---|
But many of im opposition say wetin im don dey do since 2015, no be to end corruption but na witch-hunt because im dey target pipo wey no be paddy with am. |
See wetin we know Wen Ebuka ask say which housemate im dey surprise wey still dey inside di house Kidd say im dey surprise say Triktytee still dey inside di house. |
Di online pay-as-you-watch company talk say di allegation wey actor Anthony Rapp drop dey pain dem for chest. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sickle Cell: Why e make brain to donate blood Prof. Bazuaye say to do one stem cell transplant for Nigeria dey cost reach 10 million naira but e cost more to go abroad go do am as e cost reach $200,000 to do am for Europe. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: President Buhari don go US17th September 2017 Nigeria: Tax dem wey government wan take get money27th November 2017 Nigeria: Why government wan start jollificate tax27th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dis protests dem bin dey happun for some areas for south east Nigeria wia IPOB get strong leg. |
As dat one happen, dem con change law wey dem dey use to build house for di country. |
Ms Rioba tok say dem charge am $90 for visa to Djibouti wen e cost only $75 dollars for Schengen visa wey go give pesin access enta 26 European states. |
One of di things to do to stay safe na basic cyber hygiene. |
YOU DON READ: Ekiti Election: 'Police slap me, come shoot me' - Govnor Ayodele Fayose Meanwhile more than 20 buses wey cari soldiers enta Ekiti on Saturday afternoon, according to wetin BBC tori pipo carri eye see. |
Oga Mugabe, wey be 95 years old, die last week as dem bin dey treat am for Singapore. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt: 465 Nigerian returnees don land from Libya2nd February 2018 Migrant palava: How many Nigerians still remain for Libya?15th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Michael Rotondo lose case afta im parents cari am go court say im no wan comot for family house 23 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Michael Rotondo One 30-year-old man no get di message say time don reach for him to waka comot im mama and papa house, even afta dem give am notice five times and dash am cash to help continue with im life. |
Dr Alex Ekwueme: Nigeria don bury former vice president 2 February 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Na state burial Nigeria do for di former vice president Nigeria don bury second republic vice president, Dr Alex Ekwueme for Oko, Anambra State, southeast of di country. |
Im say Mrs. Buhari and her husband Presido Buhari dey show good leadership example to pipo. |
Vex and shock as BBC show film about codeine syrup for Nigeria Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric Meanwhile, local tori pipo Vanguard Newspaper, dey report say goment don order say wit immediate alakriti, make NAFDAC stop to dey give pipo permit to import codeine enta di kontri. |
Tori be say di Toffees go return back to increase di money for di 23-year-old winger- but dia plan na say dia new bid no go pass £40m. |
Study wey dem do three years ago of almost 6,000 women of African origin by Boston University's Slone Epidemiology Center show say almost 48% of di pipo wey dem follow tok don suffer hair loss for di top of dia head - wey traction alopecia don cause. |
Why dis Christians dey celebrate Christmas on January 7 73 years old man pay light bill for im neighbours as Christmas gift Make dem also give, share and be good neighbour to one anoda plus focus on all di tins wey bind everybody for kontri togeda as one. |
ria Ministry of Foreign Affairs say quanta no dey between dem and Ghana 3 January 2020 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Nigeria Minister for Foreign Affairs, Geoffrey Onyeama. |
Im follow Clarence Seedorf (Cameroon), Javier Aguirre (Egypt), Paul Put (Guinea), Herve Renard (Morocco), Ricardo Mannetti (Namibia), Emanuel Amunike (Tanzania), Sebastien Desabre (Uganda) and Sunday Chidzambwa of Zimbabwe wey resign or dia contract don end. |
Dis result mean say Nigeria go play Sudan for semi- final match for Marrakech on Wednesday. |
And #justiceforIzu dey trend for di pipo wey get hand inside di mata to face justice. |
Because even wen you find house, for Ghana dem dey take two years advance and me I just dey start work, wia I wan det di moni?" |
"But as you know if codeine no dey, drug abusers go find oda tins, wetin dem dey do now na Shisha with one substance inside to make dem high and one local concoction wey dem dey call Cocoldine." |
We go also stay quiet for join victims for Northwest and Southwest Cameroon for stay for behind today," na de message weh SNWOT put for e Facebook page today. |
Nigeria Police wan investigate how sand take bury and kill 2 people for Enugu |
Australia: Solar competition don start Go-slow trap robbers wey go rob bank Na for 2005 Uduagbon buy im first bike but di way motor racing sweet am na like say im don dey follow dis sport tey tey. |
Politicians wan use kill-kill wey dey happun blackmail me - Buhari Former govnor don win Ekiti govnorship primary 'Police slap me, come shoot me' na wetin Governor Ayodele Fayose dey cry ontop Channels TV live feem Skip YouTube post, 1 Content is not availableView content on YouTubeDe external site no concern BBC. |
Time dey for im career wey im bin dey use style to dress like Fela. |
Producer: Ogechi Obidiebube Video: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:12 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert, Duration 1,129th October 2017 1:54 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity, Duration 1,5416th August 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na di first time three cities don share di top spot for di 30-year history of di annual survey, wey compare prices for 133 cities all over di world. |
The interview with the UK Guardian was held two weeks ago when the police came to my house. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori 'I no get any plan for Nigeria presidency' - V.P Yemi Osinbajo9th October 2017 Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you31 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
You folks are afraid Sowore is planning, “Bloody overthrow of @MBuhari “ with #RevolutionNow? |
Dis wan na to allow NBC show proof why court no go listen to wetin DAAR Communications dey ask for. |
Why Ghana ban export of leafy vegetables Wetin we call dis foto, Chains wey dem use hold slaves Around 2016, some 34 Diasporans also get Ghanaian citizenship under John Dramani Mahama, who be de President at de time. |
WHO don declare Coronavirus world emergency, dis na how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight am Wetin you gatz know about Coronavirus di new respiratory virus wey dey spread like wildfire How face mask no fit save you from Coronavirus Wia dis foto come from, Getty Images De two suspects who be men, report dema bodi to di emergency unit of Korle Bu Teaching Hospital for Accra on Wednesday dey complain of malaise, muscle pains and flu symptoms after one private hospital turn dem away sake of dema symptoms. |
Onitsha, Awka na di cheapest cities to cook jollof rice for Nigeria Why Nigerian Labour Union fit strike again Govnor Umahi bin earlier tok say "di appointment of new permanent secretaries go dey based on dia performance for di exercise." |
Joshua Dariye lawyer beg di judge say wen dis offence happen for 2001 im client been no understand di 1999 constitution. |
Oga Garba say wetin even surprise dem pass na di decision of Punch to still publish dis kain lie-lie tori upon say di Bureau of Public Procurement deny say di pesin wey be di source of di story no be dia staff. |
R Kelly don surrender imsef to Chicago police Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly If dem find am guilty, e fit face up to three to seven years in prison for each crime. |
Skip Twitter post, 2 Kiss and run, who enjoyed that more between #BBTolanibaj and #BBKiddwaya?Will there be another one?https://t.co/GBfuffh5aI@GuinnessNGR @oppomobileng #BBNaija pic.twitter.com/Jrfy9HtBL0— Big Brother Naija (@BBNaija) July 25, 2020 End of Twitter post, 2 See di billionaire pikin wey dey contest BBNaija 2020 Meet di first two fighting among BBNaija housemates 2020 How flood in Abuja happun overnight Wia dis foto come from, BBNaija Wetin we call dis foto, BBCNaija Housemates Nengi and Laycon during di first night party. |
Another thing we de for inside dis tori Olusegun Aroke aka H-Money organise $1m fraud from prison - EFCC19th November 2019 Yahoo-Yahoo: Court order Invictus Obi to surrender N280m to FG21st November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Siasia mama don spend 30 days for kidnappers hand According to local media report, di police say operatives of di anti-kidnapping unit surround and lay ambush for di kidnappers on Wednesday as dem dey plan to relocate from di creeks. |
Another thing we de for inside dis tori Aquapem Poloo: Rosemond Brown AKA Ghana Cardi B apologies for naked photography wit her son, see oda celebs like Kim Kardashian, Etinosa, Maryam wey don get nude scandals on social media3rd July 2020 Video, Rema: Nimie share moments wit Nigerian Singer & Lady crooner, reply social media beef30th June 2020 N-Power registration portal 2020 batch C, N-Power requirement application form - See di ansas for most FAQs to application for employment of young pipo in Nigeria2nd July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di robot also get whispering mode wey go fit make di pickin speak to another classmate wey sit down near im desk. |
Wia dis foto come from, Khaosod Wetin we call dis foto, Ping Pong dey disabled since motor jam am. |
"On 13 September, 2019, di commission write to di party come draw dia attention to di constitutional age requirement of 35 years for Governorship/Deputy Governorship candidates as Section 177(b) of di constitution tok. |
See di conditions here Di nationwide curfew go remain in force from 10pm to 4am daily. |
Di goment sama latest charge on top di Sahara publisher head, na say im insult di presido Muhammadu Buhari among oda tins. |
One former advisor to di US state department tell BBC say dis decision wey US take to impose visa restriction dis time around, show say rapport no dey between Buhari administration and US diplomatic mission for Nigeria. |
Wetin we call dis foto, Di celebs wey dey di event all confess say true-true, dem dey happy for events like dis because na ontop pipo like DJ Edu head, na im African music go global. |
Di deal also mean say di two of dem go put hand for pocket, bring money to produce TV show wey go match international standard. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 BBC tori person Karina Igonikan wey dey di Marina hospital say na eight people dem carry come and one of dem don die. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Commander Army Headquarters Garrison say 'unfortunately, as di palava happun three members of di Muslim group na im dem kill while two soldiers get various wound and dem dey collect treatment for one military hospital. |
ELECAM boss say registration na for any man weh e don be 20 years or more, meet de condition dem for voter code for registration and pipo weh no bi register for 2012. |
Some tori toke say police dey prevent news pipo to cover di election, wey make INEC to tweet say: Skip Twitter post, 5 INEC is disturbed about reports that accredited media and observers are being arrested or prevented from operating in some polling units. |
He say im opponents bin dey try to sabotage im campaign, and vow to press on with di election. |
Pesin wey dey stammer no go fit be di Attah. |
But Spanish Constitutional Court fit declare say di viote na illegal. |
Di ranch which dem set up for di location which dey Eastern Region be one of di major flashpoints where nomadic herdsmen dey enter fight plus local people, especially farmers over grazing land. |
Zlatan vs Beckham Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 First time England go enter semi-finals since 1990 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Gareth Southgate vs big coaches dem wey by England use before Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 England fans wey still shock!!! |
According to Mr Ajijola, organisations and people need to dey extra careful with di way dem dey handle data. |
For 2011, dem nominate am for National Honour but im turn am down. |
Millennials: Wizkid, Lupita Nyong'o and oda 80s & 90s African babies wey dey shake di world |
Posted at 16:32 15 July 201816:32 15 July 2018 Hugo, wetin you bin dey tink? |
Posted at 15:01 October 2, 202015:01 October 2, 2020 Who be Hope Hicks? |
No be only Ghana Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Free food plus school fees, even books dey for pickin dem for Kenya Kenya, Tanzania even Uganda join sef for dis free education matter. |
Im say dem get informate say na from Nibo for Awka South local government for Anambra dem come from and dem bin dey there to pack sand put for lorry. |
About twenty four thousand five hundred (24,500) passengers arrive for di Kotoka International Airport everi week. |
Wia dis foto come from, MUJAHID SAFODIEN/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Police find di deadi bodi of dia two colleagues for road just 6km from dia station Di remaining two policemen, wey di attackers kidnap, die later for road just 6km near di station. |
Na 16 minutes e take Messi to score Barca first goal wit fine shot from 20 yards, im no waste time to score im second goal four minutes later - im double di lead for im team as United goalkeeper De Gea make mistake as Messi weak shot roll under im bodi. |
Dino Melaye: Nigeria Police dey wait to arrrest di lawmaker for im house |
Skip Twitter post, 1 How #SARS torture detainees: At about 7-8pm the police would call out names of detainees, who were then taken out and tortured. |
"Dis morning special operation by security forces for meme division for southwest region free workers dem for Tunisian company, Soroubat", Issa Tchiroma Bakari write for release. |
Doctors start treatment on de two soon as de results come. |
From polio survivors, to traditional and religious leaders, school teachers, parents, volunteers and health workers, huge coalition develop to defeat polio. |
Legend go turn 40 for December, wey mean say Lopez still be di youngest winner. |
* Producer / Illustrator: Charlie Newland Di scenes wey show for dis tori dey based on how di interviewees take describe am, history materials and recent pictures wey dem share give us from inside di prison. |
'Dem fit tok wetin dem like' One pesin tell me say make I go somewhere make dem pray for me. |
Lagos lockdown: Double wahala for Abule Ado fire victims COVID-19 patient for Ghana jump wall escape quarantine facility as kontri record 9 new cases See some of di big ogbonge questions dem. |
De suspicion say mismanagement bi fit dey Camtel start for 2016 when de state audit bi publish some document weh e bi condemn de way wey de director bi di use tax payer dia money for some kain unclear way and with plenty mago-mago. |
300 Christians: Imam wey save 262 pipo from Plateau killings go collect presidential handshake 30 July 2018 New Informate 1 August 2018 Wetin we call dis foto, Di Imam say im hide di women for im house and di men inside Mosque Imam wey tell BBC Pidgin how e save pipo from plateau killings go collect presidential handshake. |
Mr Okoyego on to say if dat kain tin happen e go mean say INEC go shift di election small to allow dem get time print new ballot paper wey go get evribodi logo. |
Now Cameroon get infrastructure weh deh fit only compare wit kontris laik Morocco, South Africa and Egypt. |
Those wey already get small fear for mind say Arya Stark fit die for di final season begin suspect say one character go die wen Massie do dem April Fool. |
Some of di resident bin dey sleep but around 4:am, di security pipo begin tear gas di pipo as bulldozers dey destroy dia houses . |
FG can't draw a line between political witchhunt and fight for corruption. |
Dis festival dey happun for di end of rainy season, and different communities get dia own time wen e dey start from early August to October. |
Cameroon wahala fit make people carry gun - Group Wia dis foto come from, STR/Getty Images Wetin we call dis foto, Security people enter street for October to stop I no go gree waka wey government no sign Dis explosions dey come one week after three gendarmes die for di area for Cameroon where English-speaking minority dey live. |
Skip Twitter post, 1 The official result of the 2019/20 #UCLdraw! |
Na dis goal make am 2-1. |
Wetin we call dis foto, Many worshippers say they miss going to church, especially over the Easter period "Di pipo wey dey sell miracle water, holy oil and all dat, time don reach make dem show demselves" na wetin one woman I meet for Lagos tok. |
Another thing we de for inside dis tori Where be Nambia? |
Di PCP cari 110,196 votes for final presidential election results. |
Position: Fifth Head of State from 13 February 1976 - 30 September 1979 On 31 May, 2018 presido Muhammadu Buhari sign di 'Not too young to run' bill into law, wey reduce di age to become president from 40 to 30. |
Im don get plan say im go work for community dey help people, something wey im go talk about when im become president but first im try look for work. |
India: No toilet equal divorce Wahala for India minister wey piss outside Even though Samuel understand say e no possible to ask for pikin permission before dem born am, im insist say "no be our decision to come world." |
Di Brunei law wey take effect from April 4, 2019, go also cover oda crimes wey include to cut di hand of pipo wey tiff comot. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.