text
stringlengths
21
14k
Some pipo enta social media to celebrate dem Papa Skip Twitter post, 1 You make me want to be the best version of myself.
Dis na correct area for pipo wey dey work around Ikeja as e no far at all.
@NCDCGov has been duly informed, and he has been moved to Gwagwalada Specialist Teaching Hospital in Abuja for treatment and management.
Wetin we call dis foto, Some pipo best accessory wey dem showcase na dia shoes Wetin we call dis foto, Denge pose Wetin we call dis foto, And for some pipo di best accesory dem get na dia smile Another thing we de for inside dis tori Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’25th October 2018 Video, Three things from Day 3 for Lagos fashion and design week 201728th October 2017 Image gallery, Lagos Fashion and Design Week 2017 don start25th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers40 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Tori be say dis quick move na to prevent Oshiomhole supporters not to get mouth for running of tins for di state.
Wetin dey important about Avengers: Endgame?
As e be so no agreement dey for table between goment and labour sake of Labour dey demand 56k minimum wage from di current 18k pay but govnors na 20k dem fit pay Another thing we de for inside dis tori Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July10th March 2018 Nigeria Labour Congress don declare warning strike from Thursday26th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na for Northeastern township dem born am and im begin play piano as small pickin.
"We feel say e dey necessary to act now in order to give di new manager time to try and achieve that goal."
Emmanuel Adebayor bang in hat-trick against Galatasaray
Kaduna: 'Special Intervention Force', who dem be?
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Nigeria: NASU strike dey cause wahala for students, Duration 1,002nd March 2018 Nigeria University workers strike: Lecturers don begin do clerical work9th January 2018 Nigeria: More strike dey come7th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Missd Sullivan Chime— Chidi Ojo (@TheCubor) December 25, 2017 End of Twitter post, 2 But one thing wey fit make any Nigerian happy now, na to get fuel for inside generator, keke, motorbike, car, and so on, because like e dey always happen for Christmas season for Nigeria, long queue for fuel don come back.
Wia dis foto come from, Instagram/emmykasbit Wetin we call dis foto, Award winning writer Chimamanda Adichie also rock Okoro brand Another thing we de for inside dis tori Naomi Campbell: Vogue Africa suppose dey but e fit no happen3rd April 2018 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 See di woman wey 'Lion King' ginger to do her own cartoon26th April 2018 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris27th May 2018 How much woman suppose spend for just wedding makeup?26th July 2018 Theresa May ankara jacket and oda foto dem as UK Prime Minister and Nigeria Buhari sign agreement29th August 2018 Theresa May: Five Nigeria women wey strong like di UK Prime Minister29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
CROSS-RIVER Cross River University of Technology (CRUTECH), Dept of Computer Science, Calabar, Cross River State.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, WHO Latest Ebola death Di pastor wey be di first pesin wey dem go confam say e get Ebola for di eastern Democratic Republic of Congo inside di city of Goma, don die.
She bin don receive hospital treatment plenti number of times in recent years, but return shaperly to work on each occasion.
Deh rape, torture before deh kill e say bi black leg-because e go see army e boyfriend.
Im win Coupe de France twice wen im dey play for PSG and Auxerre.
Wia dis foto come from, Facebook/Femi Adesina To prove say Oga Adesina yan no gel at all, Cunningham sama evidence on top twitter of British military wey publish di names of dia soldiers wey die for battle.
For UK, some months back, goment put law for ground say make pipo no spend di night for house wey dem no dey leave for normally.
Already, agents of di 12 aspirants don confam say di voting process dey pure.
Even if you no dey di kontri, you fit see as dem dey treat black pipo for dia feems dem.
Im bin sell us 60 bottles of codeine syrup inside hotel room deal wey we bin do for Lagos.
Army say na three members of di group die for dia hand, but di sect say na six of dia members die for army hand.
CHAN: Nigeria, Rwanda don enter second round Another thing we de for inside dis tori Equatorial Guinea and Morocco don submit bids to host 2018 CHAN Caf don confirm say Equatorial Guinea and Morocco don submit bids to host di 2018 African Nations Championship.2nd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Pls share this to all relevant authorities.
Im say "di fund receive at least £63,000", wey no involve cash donation.
For pregnancy though, di report warn say to dey drink coffee too much wen person get belle no good.
Sarri, wey bin vex as Kepa bone to comot di field towards di end of extra time, also say wetin happun na "misunderstanding".
Dis period too na wen pikin dem suppose go back for school.
Another thing we de for inside dis tori Spain don arrest popular Nigerian DJ wey dey force girls to do prostitution23rd March 2018 Cameroonian film maker Nkanya Nkwai say 'fine film na message'23rd March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
KNUST students currently dey wear red shirts as part of dema protest wey dem dey march on campus in protest against student brutality.
Day of di African Child: Pregnant girls, young mothers no dey go school
Another thing we de for inside dis tori Felabration 2017: Nigerians come out to honour Fela16th October 2017 Coachella: Why Nigerians dey para say Afrobeat star Wizkid no show15th April 2018 Coachella: 5 tins wey Beyonce do wey scatta pipo head15th April 2018 Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Na around 81,000 to 138,000 pipo snake bite dey kill everi year.
Di Boko Haram issue wey first start for Borno state enter neighbouring kontries like Niger, Chad and Cameroon after some time.
E even tok say e suffer abuse and follow put abuse on top anoda pesin.
Houston Flood: Hurricane don spoil pipeline 31 August 2017 Wia dis foto come from, BRENDAN SMIALOWSKI/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, European marketers dey find wey to prevent wetin dem call "fuel crunch," wey be say dem fit step in to supply fuel to US Authorities dey fear say fuel scarcity fit hit America after Hurricane Harvey shut down pipelines wey dey supply di product.
Photographs na wetin start am Hefner Mama add $1,000.
Dis na di 30th time wey dem dey do di competition.
Wia dis foto come from, BBNAIJA TWITTER Wetin we call dis foto, Neo and Vee Di oda relationship wey surprise fans well-well na between Neo di Warri boy and Vee di London girl.
Wia dis foto come from, John Moore/Getty Images Wetin we call dis foto, Vice President Joseph Boakai and im oga Ellen Johnson Sirleaf no dey see eye to eye Mr Boakai, wey dey contest, don serve as vice president for 12 years under Johnson Sirleaf but im oga no gree support am.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
"Remember say our economy bin no bad like dis and na like 16 years e bad badder badest".
Afta kidnapping shele for di school, many parents use fear comot dia pikin dem from di school.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Taekwando Wonderwoman Why e be like dis?
Lagos: People run as diesel tanker catch fire
Travellers wey dey pass through Kogi State and strangers wey dey come inside towns na mostly dia victims."
'Boko Haram don destroy our village'
Variety website say Spacey don work for like two weeks on top di film and e get many part for di film where na only am show.
20 February 2019 Wia dis foto come from, Akwa Ibom Government On Wednesday, Akwa Ibom state goment launch dia own airline wey dem call Ibom Air.
At about 6 am dat day naim di water begin rise to roof level.
Dem no support media player for your device Una tink say shayo fit prevent coronavirus?
E be also businessman, e set up di Amitabh Bachchan Corporation for 1995 for event management and di production of films.
Another thing we de for inside dis tori ASUU strike: Di pishures wey dey make Nigerian University lecturers strike13th November 2018 Students don drag Nigerian University go court say dem pursue dem because of school fees27th July 2018 Cameroon Kumba kidnap: Goment forces free nine pikin, dem teacher, kill four separatist forces for Kumba21st November 2018 Na justice I want - Papa of 9-year-old girl wey die afta dem rape am9th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19 I get two pikin and husband too, and I don touch well-well even before I find out say I get di virus.
Since im no get job for now, im CV don ready for inspection.
Lawyers for di couple tell di BBC say dia customers suffer from "di anyhow, I-dont-care way wey CHA fertility use do tins".
But we get for pay plenti moni for transport for komot Jakiri go reach Bamenda, de resident complain.
We dey under a lot of pressure so we gatz to pay.
Another thing we de for inside dis tori Kubrat Pulev: Di boxer wey go fight Anthony Joshua for Tottenham Hotspur Stadium2nd March 2020 Deontay Wilder: Di American blame im costume as why Tyson Fury defeat am25th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Which kontri border Nigeria wan close?
E say after im finish school for Ahmadu Bello University, e come go abroad go do product design.
Davido just surprised his gf with a Porsche Jeep.
heartbreaking that she continues to go down that path after years of watching her children suffer.
Pipo for boxing world pay tribute to am for twitter Another thing we de for inside dis tori Maxim Dadashev die afta im injure for boxing ring24th July 2019 Israel Adesanya: Nigerian fighter beat Whittaker to win UFC 243 middleweight title6th October 2019 Anthony Joshua v Andy Ruiz: Women match fit happen before di main one9th September 2019 Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz2nd June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
"Notin happen for di dam, notin like dat, altho di dam dey full because of wetin dey happen for di Niger Republic and too much water, no threat at all.
Fight-fight among different tribes don force 67,000 people to run comot from dia house.
According to di US Forest Services, di Angeles National Forest crew dey move go dia from Monday.
Na because of dis, BBC News dey make efforts to explain di type of informate you dey read or watch for our website, who and where di informate dey come from, and how di tori take form di way e do.
For di casual labour spot, many labourers like plumber, iron bender, electrician, painter, carpenter to builders dem form union with dia tools for daily hire.
Survivor - 'Cancer be like stigma' - Survivor Dem no support media player for your device 'Cancer be like stigma' - Survivor 15 February 2018 Breast cancer survivor Tinu Lawal talk say people no dey like to talk about cancer because e be like stigma.
Dis na some photo of di strike action; Sam Mbakwe International Airport Flight operation don resume Musa Drisu, di current Chairman of National Union of Air Transport Employees NUATE for Lagos tell BBC Pidgin on Wednesday morning say dia members no go work till goment come answer dem.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Na dis area get beta ideas pass for Africa?
Di musician describe am as "just a game, everibodi dey play am."
Dis be what dem talk "after wanna evaluation we dey instruct Ghana Broadcasting Corporation (GBC) make dem shun dey want prosecute people sake of dem no pay TV license fee."
Police talk talk person George Kinoti say officers use only teargas and water cannon.
Washington dey hope say di meeting go start process wey go see oga Kim give up im nuclear weapons.
Another thing we de for inside dis tori COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo28th June 2019 COZA: Pipo dey warm up to protest for Abuja and Lagos29th June 2019 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal55 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang8th February 2018 2018 Winter Olympics: North Korea go send team go9th January 2018 Winter Olympics 2018: Norway athletes order 15,000 eggs by mistake8th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Anoder offer na to pay half a million dollars to get Mauritian passport.
Before now, di president of Madagascar, Andry Rajoelina bin dey promote one plant-based drink wey WHO neva test and e dey claim say e fit stop di virus.
Instagram don ban 'cosmetic surgery' filters Instagram: Di new world wit no likes Why Facebook, WhatsApp dey down Wetin we call dis foto, A picture of Edwin's lunch with more than 1,000 likes I bin get di fake likes from one guy wey dem dey call Dries Depoorter - im na artists from Belgium wey dey use technology make art.
For example Abubakar, Umar, Othman and Aliyu na top so pesin wey abuse or disrespect dem go also get punishment, although e no go reach di first case own."
Judge Lameck Mlacha say di primary school teacher Respicius Mtazangira, do bad tin wen e carry something just dey flog di child anyhow last for August 2018.
If you, your friend or family member na di kain wey dey like to travel by air, dis na some very important tins wey di you suppose sabi.
Another thing we de for inside dis tori UberBOAT: Uber don tier rubber first ever boat ride for Lagos11th October 2019 Lagos: Sanwo-Olu don promise to fix potholes for road from next month12th October 2019.
Acting Presido Yemi Osinbajo for dat Tuesday sack Lawal Daura, di former Director General (DG) of di DSS, sake of why im men go block National Assembly gate and replace am wit Seiyefa as acting DG.
E say im vision na to build strong and united African Union wey no go depend on foreign people for money.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Sambisa forest go turn to road - Army31st January 2018 Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Boko Haram: Nigeria, Cameroon soldiers join bodi for Operation5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di jersey wey everibodi wan buy Mikel dey look for new club Tori be say di kidnappers demand three million naira but Abia State police tok-tok pesin Godfrey Ogbonna no tok weda dem pay di ransom for her release.
2019 world most expensive, cheapest cities: Paris top list
Wia dis foto come from, Press Association Wetin we call dis foto, Kanye West "Wen you hear about slavery for 400 years ... for 400 years?
Wetin happen be say, di thing no be law wey parliament do.
According to wetin Lawyer Samson Lardi Anyenini who be spokesperson for di RTI Coalition tell "Di big big lie by pipo who for know beta who dey claim say if dem pass RTI Bill government business go come to a halt be lie from di pit of hell, sake of exemption clause saf dey which protect some sensitive military formation den tins" oga Anyenini add.
Calculate Your salary vs Senator allawee
Na 1 October, wey be di anniversary date of when dem join French and English-speaking part of Cameroon together for 1961 na di date wey dis protesters bin wan declare dia independence.
pic.twitter.com/MunebVJCE3— Royalty (@royaltyuso) December 7, 2019 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua: Downfall of man no be end of im life - Buhari8th December 2019 Sowore rearrest: US Senator Bob Menendez warn Nigeria, wife, mama cry out, NBA demand sack of DSS oga7th December 2019 Soot pollution: Declare health emergency for Rivers State8th December 2019 Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz2nd June 2019 Anthony Joshua v Andy Ruiz: Women match fit happen before di main one9th September 2019 Anthony Joshua: Wen orobo help you fight4th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori Libya: UN dey remove refugees enter Niger12th November 2017 Nigeria no know if Italy get permission to bury 26 girls wey drown18th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.