text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, Matthieu Aubry Wetin we call dis foto, Rats wey dey cause Lassa fever plenty for West Africa Warigon talk say na only three new confam case wey don reach dia ear inside di week wey end for 6 May. |
Ken Saro Wiwa write "Sozaboy: A novel in rotten English" for 1985. |
Few weeks ago, information start dey filter through for social media say dem arrest one suspect, but free am afta dem take bribe from am. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Tori be say di kasala begin for Thursday wen one group of herdsmen suffer attack and kill five of dem, na dis ginger revenge attack for Saturday afternoon wey kill even more pipo. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Sudan crisis: Security forces open fire against protesters, Duration 1,003rd June 2019 Sudan forces wan use pawa pursue protesters3rd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Buhari: I no go rest until Chibok, Dapchi girls return Chibok/Dapchi girls: Why we no dey rush – Buhari 110 students for Government Girls' Science and Technical College, Dapchi, Yobe state don miss since February 19 dis year after Boko Haram militants enter dia school and kidnap di girls. |
We no find di murder weapon and no new forensic evidence don dey uncovered, but prosecutors wey dey examine Engstrom's statements to police conclude say im version of events no add up. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria National Assembly emergency meeting fit be to avoid shut down7th August 2018 President Buhari dey go London go chill for 10 days1st August 2018 Lawal Daura: Who be Matthew Seiyefa di new oga of Nigeria secret police - DSS?8th August 2018 Lawal Daura: Seiyefa go replace di former DSS oga wey Osinbajo sack8th August 2018 Sambo Dasuki don get bail from court afta two and half years2nd July 2018 Akpabio go dump PDP join us dis week - APC5th August 2018 APC say dia hand no dey inside wetin dey happun for Nigeria National Assembly7th August 2018 Bukola Saraki: Why dis fit be di new face of 'Maradona' for Nigeria politics2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na Nikita Mandhani fads tori, Larna Hankin edit am and Nikita Deshpande draw di pictures. |
INEC say Rivers State elections for some areas go happun again 'Na God will' Wike send message to APC as Appeal Court throway Abe case for dustbin Chairmo Obonoma Council of Chiefs, High Chief Phillip Agu, say di attack shock am well-well and say fear dey catch pipo wey dey live for di area. |
Skip Twitter post, 4 Stories like @Areafada1 @adeyanjudeji #OurMumuDonDo transaction is troubling, it shows the nature of #Activism on social media which seems to be more of vested interested. |
Another thing we de for inside dis tori Thousands of drivers dey drive witout licence for Lagos - FRSC16th May 2019 WHO Global road safety report 2018: Cameroon score F, Africans dey die pass for world road accidents7th December 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana President announce en first ministerial reshuffle9th August 2018 Ghana: Minority lawmakers talk on top 2018 budget15th November 2017 Special Prosecutor: Ayine chop 'asala' after in protest while parliament approve Amidu20th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?47 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
''Di fast thing wey I fit do dat time na to save dem, I know say e no good to dive enter water with cloth and shoe but time no dey to reason am.'' |
Im dey like wear traditional attire. |
'The Lion King: The Gift' go comot Friday, July 19, 2019. |
Bukola Saraki: Dem arrange blocking of road to make pipo pity di Senate President |
Sweet Sweet Codeine: Cough syrup wey dey destroy young pipo life How cough syrup dey create addicts for Nigeria E explain give say no be only production and importation dem ban oh, but also dem ban all pharmacy pipo make dem no sell syrup wey get codeine to anybodi without prescription. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Latest tori be say im and young Nigerian singer and songwriter, Simi go do show for Abuja on Saturday, 28 July. |
Iran Qasem Soleimani: Why America target di general |
Wia dis foto come from, Joel Kouam Wetin we call dis foto, Congo Market Another thing we de for inside dis tori Epilepsy: Fainting sickness no bi witchcraft - Neurologist12th February 2019 Video, Meet Elangwe Sessee, di Cameroonian weh e di do realism painting12th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem bin born di woman 32 years old woman without womb. |
Another thing we de for inside dis tori Jacob Zuma: S/Africa President don call emergency meeting for ministers6th February 2018 Jacob Zuma: ANC National Executive Committee go meet on Wednesday6th February 2018 Jacob Zuma protest: Yawa don gas between groups5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
As dis lockdown happen, food no dey house so I ask am make im give me money as dem don pay dem so I fit buy wetin we go chop, im say im get pipo wey im dey owe so no money. |
Osun Election 2018: Senator Iyiola Omisore and im SDP go join bodi wit APC for Osun repeat elections |
Police tok-tok pesin add say dem dey try to arrest oda suspects wey include big ogas dem wey get link to di crime and dem go cari all of dem go court afta di investigation finish. |
Dapchi girls: Kidnap girls don return to dia parents Wia dis foto come from, Isaac Linus Abrak More than 100 Dapchi school girls wey Boko Haram dem free for Nigeria, don finally go back to dia parents. |
Benue Militia: Government nack N5mn reward for gang leader head |
Anglophone crisis: 21 separatist fighters die for army operation, but kontri pipo accuse dem say deh burn houses |
Dis cloth ban na to make dem no get money for dia weapons programme. |
Lagos State wan hire 2200 teachers Lagos no get plan to begin pay pastors, imams Jide Sanwonolu serve as commissioner for di Babatunde Fashola regime and right now im be Managing Director of Lagos State Property Development Corporation inside Ambode goment. |
Attack for Oku For anoda village for Northwest region, Oku 80km from Bamenda, Ambazonia fighter attack and burn goment building and gendarmerie unit and witness say deh di sing victory song as deh seize gendarmerie motor. |
#Jerusalem, #prayer, #oración, #oração, #preghiera, #prière, #tb A post shared by Pope Francis (@franciscus) on Dec 6, 2017 at 6:53am PST End of Instagram post, 1 Even though say many Ghana people enter social media dey vex say dia country wey call im self Christian country suppose encourage Israel to take over Jerusalem. |
Na Caroline Aimee Nseke win Miss Cameroon 2017 for December 30; First Lady e self, Mama Chantal Biya put de crown for e head as most beautiful girl for Cameroon. |
HIV/AIDS: Di new treatment wey make one man 'free' from di disease |
Di wahala make Takata to file for bankruptcy for Japan for June last year. |
UK paper Daily Maildey report say Henry bin report say African players dey "cause palava" when dem no dey inside di team. |
Another thing we de for inside dis tori How Australia and oda kontris wan boost dia population18th July 2018 BBC Innovators: Di lawyer wey leave her work to help mama dem born pikin4th September 2018 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
What if you loose your life? |
"We need text books for Ubang language - novels, art, films - and make dem allow us to teach am for schools," na so im tok. |
"Di passengers bin dey park where dem try to enter bus; di police for di area get information rush go di place; na so di bad- bad boys begin stone police." |
"Any man weh e di keep gun, make e go give am for authorities and collect receipt", na weti governor advice for release for 1 February. |
Wia dis foto come from, Getty Images Cervical cancer no get any sign when e dey start but later-later, di woman fit begin notice abnormal bleeding for her vagina, pain for her pelvic area and pain when she dey have sex. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 As fans dey hala, Wizkid use music coolu pipo tempa wit new single. |
Wetin we know about di symptoms Godswill Jumbo wey be tori pesin for Bonny tell BBC Pidgin say investigation wey Bonny Graduates Forum do show say all di pipo dey show di same symptoms wey include loss of smell, loss of taste, body weakness, stooling, coughing, headache and fever. |
Another thing we de for inside dis tori English premier league table: Man City vs Newcastle, Brighton vs Liverpool, West Ham vs Burnley, results of football league and teams wey fit qualify for champions league or go relegation8th July 2020 Champions League fixtures: Manchester City, Real Madrid fit jam Juventus or Lyon for quarter-finals10th July 2020 Man City Uefa ban: Manchester City don overturn dia two-year sanction from European competition on appeal to CAS13th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dr Olanrewaju say even though one of di solution go be to build toilet round di kontri but dat one alone no dey enough. |
Dem also tok say di rescue of "Muslim" prisoners while goments dey "distracted" suppose be priority. |
INEC don declare Osun election 'inconclusive' Lai Mohammed tok say, ''We agree wit di result wey INEC announce. |
Im also say im go leave final-final on 31 March and na im deputy go dey do di work. |
E add say dem no know who di pipo be or where dem come from. |
Wetin we call dis foto, Di security also block National Assembly workers and tori pipo not to enta di complex. |
We will never forget your incredible talent and endless inspiration. |
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy na Apple Music Up Next Artist10th July 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Jerusalema remix by Burna Boy and Master KG dey burst fans brain19th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
In some of the images, you will see a raging fire taking place; a crop burning we found quite poetic. |
Some kontries begin avoid di aeroplane afta one new Ethiopian Airlines 737 MAX 8 fall down minutes afta di plane take off from Addis Ababa to Nairobi, wey kill all 157 pipo wey dey on board. |
Senator Dino Melaye, wey dey represent Kogi West for di Nigeria National Assembly (NASS), na one politician wey popular sotay plenti pipo dey follow am pass dia own constituency lawmaker. |
It didn't feel superficial or like they simply threw money at it to make it look good. |
Empty cars parked for inside di park and drivers dey hang around hoping dem go get side hustle to take feed dia family. |
Another thing we de for inside dis tori Cyber-warfare: Nigeria army don launch division wey go dey check fake news online16th October 2018 Shiites: "For us, death na just like transfer" - Islamic Movement of Nigeria member30th October 2018 Video, Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents29th October 2018 Nigeria Army kill Shiites for kwanta wit soldiers inside Abuja28th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"Right now, if you Google di word 'idiot,' under foto dem wey go appear, pishure of Donald Trump go come up. |
Now pipo don begin wonder weda di shouting na because Prince bin waka comot from di Housemates or weda Ozo dey vex say Prince dey close to Nengi - di babe wey im dey eye for di House. |
Eye witnesses say the Nigerian Army is trying to break up the Shia religious procession/ protests.— Ahmad Salkida (@A_Salkida) October 29, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #Urgent. |
"Even though I know say I want to dey involved with a lady when I enta di game, I no expect us to dey dis close dis fast," na wetin Eric tell Neo. |
Messi don win battle ova Massi Ronaldo say im deserve more Ballon d'Or pass Messi 6. |
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Mama and pikin Once I don born, wetin I fit do to protect my newborn from di COVID-19 virus? |
Another thing we de for inside dis tori Rivers: landmark judgement on Anti-piracy don convict and fine 3 offenders N60 million13th August 2020 Cameroon separatists don kill five pipo dem say be ‘black legs’ in one week - See who dem be13th August 2020 Walter Carrington: Former US Ambassador to Nigeria don die13th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Wetin we call dis foto, Jesse Oljange avocado oil press na di number sixth beta tool dem don create for Twende workshop Green gold Jesse Oljange avocado oil press dey already change plenty pipo life for im community. |
ria: Why government wan control NGOs? |
Another thing we de for inside dis tori #10yearchallenge: Wia your favourite celebs bin dey?14th January 2019 Adekunle Gold and Simi: Five Nigeria celebs wey do secret wedding9th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Wetin we call dis foto, Catholics faithful as dem gada for mass inside Corpus Christi Cathedral Port Harcourt before di protest Catholic Bishops Conference of Nigeria (CBCN) bin give order to all Catholic faithful all over Nigeria to come out and do peaceful and prayerful protest, wey dem title 'March for Life,' on Tuesday to let goment know say dem no dey happy for wetin happen. |
Risikat blue eyes: Eye color of Ilorin based Risikat Moromoke Azeez and her two kids dey totori many 11 August 2020 Wia dis foto come from, Mofe Bamuyiwa Di eye color of Risikat Moromoke Azeez and her two kids in Ilorin north central Nigeria dey make pipo wonder. |
Ghana ban tilapia imports over virus wey no get cure |
End of Facebook post, 1 According to oga Jonathan reply, im say "e dey sad say oga Cameron tok dis tin becos notin like dat happun." |
18 goals in 21games is an incredible return for the Badagry born @pillarsfc Striker. |
Na Manchester United hold di record of di earliest Premier League title win, with Sir Alex Ferguson team winning di trophy for 2000-01 on 14 April. |
Another thing we de for inside dis tori 1:55 Video, AFOTY 2018 Nominee Thomas Partey: My papa sell im tins to buy me football boot, Duration 1,5521st November 2018 2:08 Video, AFOTY 2018 nominee Medhi Benatia: 'E dey hard to see say dem nominate defender' for African Footballer of di Year, Duration 2,0820th November 2018 2:04 Video, AFOTY 2018 nominee Kalidou Koulibaly: I fit be one of di best defenders for world, Duration 2,0420th November 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Make sure say you dey wash your hands as many times as possible. |
Another thing we de for inside dis tori Transparency International: Nigeria Presidency dey vex24th February 2018 EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar16th November 2018 Ganduje say no be EFCC im give moni, say na pipo wey dey organise marathon im give27th November 2018 Ganduje video: Jafar Jafar appear before Kano lawmakers as pipo protest for streets25th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye vs Federal Government court case na March 112th February 2018 Nigeria Senate say make government come explain Kogi vigilante group14th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Vice President Yemi Osinbajo escape helicopter accident8th June 2018 Form now on youths fit become President of Nigeria31st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"As dem wan attack me, dem damage di rear bumper for my moto. |
London Tube bombing: Dem don arrest second man |
ameroon anti-corruption chairman say corruption di reduce as more di land for prison 23 April 2018 Wetin we call dis foto, Rev. |
Dis changes dey give some people headache because dem believe e no go do anything to prevent future election rigging. |
Since 2016, more than 2,000 pipo don cross border to escape civil war for South Sudan. |
Tension start dey mount among parents after news broke say 55 people made up of students den teachers for Accra Girls' Senior High School test positive for Covid-19. |
On Sunday Big Brother evict Lilo and Ka3na from di house afta dia fellow housemates nominate dem afta dem get di least votes from di public. |
Elon Musk don take ova from Aliko Dangote Dangote chance to buy Arsenal fit don reduce well-well Pipo for Twitter no get chill at all, as some of dem dey blame Presido Buhari for di drop. |
Pesin fit even argue say some of di tins wey Falz dey do fit qualify as comedy rap. |
former UK minister - ''President Muhammadu Buhari dey cari only im rivals go court on top corruption'' - former UK minister 20 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Priti Patel Former UK minister Priti Patel don tok say Nigeria no be beta place for foreign investors to chook dia money inside. |
Secret behind Kano first successful brain operation Nigerians dey vex for President Buhari as im go wedding for Kano Child rights bill: Wetin dey happen for Kano? |
Wetin dat one mean be say dia focus na on di smallest salary wey employers suppose pay dia workers. |
Another thing we de for inside dis tori ''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy19th August 2017 Onnoghen: Nigeria lawyers dey protest Chief Justice suspension28th January 2019 Buhari: Nigerians react as Aisha hail di president 'incorruptible GMB'17th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ronaldo break Juventus heart Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cristiano Ronaldo score im 41st goal of di season for Real Madrid. |
Di reason Kai no wan go na because her papa don dey beat and rape am for years. |
Jay-Z talk say, "e come be like say we dey use our music do therapy. |
Nigeria tell S/Africa say 'enough is enough' Nigeria go pay court case money against 'xenophobia' attackers South Africa President condemn Xenophobia Oga Sanwo-Olu order security pipo to increase protection for all di business facilities to protect dem from more attacks. |
There are no current plans for a restock. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.