text stringlengths 21 14k |
|---|
Shebi, we dey do juju and God? |
Ms Wahome say di mistake happen when Mr Wachir answer after she call 'John Nderitu' wey be di name of di real brain surgery patient. |
Di total number of women wey win for dis year be 1080 and di kontries wit di highest shortlist of women be Seychelles, Sierra Leone, Namibia, Madagascar, Cape Verde, São Tomé and Príncipe and South Africa. |
Skip Twitter post, 1 President Muhammadu Buhari received with deep pain the passing of Flying Officer, Tolulope Arotile, condoling with the family on loss of such a promising officer, whose short stay on earth impacted greatly on the nation, especially in peace and security. |
Many states for Nigeria especially for north west dey suffer insecurity problems. |
Ikoku 4: Court remand four ex-policemen for for di murder of Chima Ikwunado |
But di Secretary General of di Nigerian Union of Teachers, Dr Mike Ike Ene tell BBC Pidgin say dem no get enough teachers to begin teach di subject from di next academic calendar. |
- See wetin dem go face However, di US prosecutors no gree as dem dey opposed to di bail application. |
Na di first time CAF go name Mane as di African Footballer of the Year afta e come out third for di two editions. |
'We no wan go on strike' - Nigeria doctors We dey borrow gloves to treat patients Ikechukwu bin cari im pikin come di hospital afta im sustain injury for hand, but di hospital management tell am make e go back home aft aim pay consultation fee. |
lastic bottle Christmas tree don make some orphans dem smile Dem no support media player for your device Plastic bottle Christmas tree don make some orphans dem smile 23 December 2019 Some orphans for Cameroon go enjoy Christmas wit special ‘plastic bottle Christmas tree’ wey don put smile for dia face. |
Thank you for being such an inspiration to me & soooooo mannnnny people . |
Laycon Laycon papa na im own hero too, e reveal say im papa na police officer wey bin dey very selfless. |
Nigeria dey one of di four kontris (alongside USA, Germany and Brazil) wey don participate for evri World Under-20 tournament since dem start am 17 years ago. |
Simple, Duration 1,058th March 2018 Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist wey wan know if Nigeria get bookshop28th January 2018 Vogue: Di African women wey shine for September edition of di magazine cover29th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori INEC: Dino Melaye recall don fail29th April 2018 Nigeria Police don arrest Senator Dino Melaye4th January 2019 Na Dino Melaye mata make senate invite IG - Police14th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Eid-Al-Fitr: Nigeria don confam Tuesday, Wednesday as public holiday |
"Her sister husband and di doctor dey work for di same hospital and na im introduce di victim husband to di doctor. |
See how Dubai catch Ramoni Igbalode AKA "Hushpuppi" Wetin go happun next to Invictus Obi and Hushpuppi wey FBI gbab for internet crime See wetin we sabi about Hushpuppi Im real name na Ramoni Igbalode, dem born am for June 14. |
You fit comot di location tracking, and delete all di history, or one day or over some time. |
Di MSME Survival Fund na initiative wey Nigeria goment bin launch to give moni to support businesses wey don suffer sake of COVID-19 pandemic inside di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori McGregor Vs Mayweather: 7000 tickets still dey open Di second most expensive fight for boxing history fit get empty chairs inside venue as nobodi don buy thousands of seats.23rd August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di new law wey ban SARS and wetin e mean for you10 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Magnets and matiscope 'Matibabu' wey mean "treatment" for Swahili, dey uses magnets and one small special design portable tool dem call matiscope. |
E also tok say di Juve defenders suppose go Havard University to teach pipo how dem suppose dey play as central defender. |
According to dia definition of coup, e dey illegal and na attempt by military or oda civilian officials inside di state to comot goment leaders. |
Another thing we de for inside dis tori Summer school dey scratch parents head31st July 2018 JAMB results no dey come out today, na Friday29th April 2019 JAMB 2019 result: Ekene Franklin wey score highest must also write our own exam before admission - Unilag12th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di law wey dey Nigeria no gree for dis kain anyhow behaviour. |
Di Italian champions go play Dutch side Ajax for di quarter-finals. |
"Instead of di boys to dey learn Islamic knowledge, na criminals and jaguda for politicians be dia work now." |
E say as tins be now, im no fit sleep well or get rest of mind. |
As dat one dey go, di wives of Northern Governors dey work day and night on dis issue. |
Another thing we de for inside dis tori World Hijab Day: #FreeInHijab 'My hijab make me look beautiful'1st February 2019 Virginity: Wen be right age to lose am?15th January 2019 Video, Zainab Safiyanu: 'E dey pain me say Kano State no get single modelling agency'5th December 2018 Bum shorts debate: "We for Nigeria no dey like tok true" - Tolu19th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Watch dis expose video to see wetin pipo with mental health problem dey face for Ghana for di hand of pipo wey claim say dem fit hellep dem. |
"Na for di meeting to re-open dem go also decide which schools to re-open first and di procedures wey students and teachers go dey follow from now on." |
Di Commission tok sorry to di families and say dem dey offer dem help wey dem fit. |
Salih Khater na British citizen of Sudanese origin from Birhingham. |
Di Numbers Kogi East na di largest region for di state. |
New oga for CAF Wia dis foto come from, ZACHARIAS ABUBKER Madagascar Football Association chief Ahmad Ahmad become di new president of African Football, to end Issa Hayatou 29-year reign. |
She say, South Africa authorities bin dey ask for anoda round of immigration procedure, so dem gatz start all over again Initially na more dan 317 pipo name dey manifest and 83 of dem na women, e neva clear why na only 178 dey return. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: JAMB don suspend staff wey snake swallow N36million from12th February 2018 JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
According to NHIS law, di governing council and di Minister of Health no get power to suspend or drive di NHIS oga from work. |
Africa free trade: Nigeria youth go enjoy deal wey President Buhari wan sign |
Another thing we de for inside dis tori Iran plane wey fly enta house don kill 15 pipo Only one flight engineer na im survive from di 16 pipo wey dey di plane, nobodi die for ground.14th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sevilla vs Barcelona: Why fans yab Messi afta Barca drop points for La Liga |
Nigeria Foreign Affairs Minister Geoffrey Onyeama promise oga Kabba say im kontri go support dia new goment, e say di President Muhammadu Buhari goment don dey give help to dia kontri already especial during dia election and also during di mudslide wey affect dem August 2017. |
Another thing we de for inside dis tori How $43 million mata take waka2nd November 2017 Nigeria: President Buhari don sack Babachir Lawal and Ayo Oke31st October 2017 Nigeria: Corruption mata wey still dey President Buhari table25th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Authorities organise motorcycle march say deh no go join kamto, some civil society mimbas and political parties condemn de march, call am uprising. |
24-yr-old lady - 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady Dem no support media player for your device 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady 20 December 2017 Jessica Geneva na 24-year-old cancer survivor wey dey live for US. |
A young man with little kids.— A Fly Mama (@Im__tito) December 1, 2017 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 The SARS office area in Abuja is called Abattoir. |
Di photo later trend for social media. |
For last week party, Biggie bring Sarz and Omah and di housemates groove like say tomorrow no dey. |
Another thing we de for inside dis tori #BigBrotherNaija: 'Double wahala' don start Plenty Nigerians don begin tweet about di big brother Nigeria reality TV show wey start on Sunday29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
God factor for di school Wia dis foto come from, Instagram/temi.oshin Wetin we call dis foto, Temitope dey work with bank as consultant Temitope Oshin believe say na di God factor for di university. |
Another thing we de for inside dis tori Valentine's Day: Five gifts to give dat special person14th February 2020 Valentine's Day: 5 Countries wey you no fit celebrate am14th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Some of dem wey follow BBC pidgin tok say e dey good as goment don say make dem go school while odas mind no too rest as sake of coronavirus pandemic. |
High Medium Low No opinion High Medium Low No opinion Source: Wellcome Global Monitor, Gallup World Poll 2018 Sorry, no informate dey for dis location No internet connection. |
NYSC: Steps to register for 2019 Batch A National Youth Service Corps |
Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?29 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Although queues no dey filling stations, many buyers say dis no be di right time for goment to increse price of fuel as pipo and business still never recover from di palava wey di Covid-19 pandemic cause. |
Don’t be shaking & screaming anyhow. |
WAEC timetable for 2020: See di approved past questions wey go help students pass di August West African Examinations Council exam |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Saraki still get case to answer' - Court13th December 2017 Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 Alleged looters list: 'Na direct reply to PDP challenge' - Lai Mohammed2nd April 2018 Nigeria gofment don release 23 more names of pipo dem say kolobi money2nd April 2018 Video, Nigeria looted property: 'Make EFCC dey publish list of wetin dem seize' - Nigerians23rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di Nigerian team use 52:21 seconds for di first time and di second heat na 52.55 seconds wey put dem for last position out of di 20 teams wey compete. |
LAGOS STATE Before school resumption for final class students, di Lagos state goment don order make dem fumigate all di public schools for di state. |
Mr Ramaphosa dey strong position to become president when election come for 2019. |
But di tribunal talk for statement say: "all of us find say Ghana no violate di sovereign rights of Côte d'Ivoire." |
Early before dem deliver di judgement, di court room bin full dey pour for di Kano Governorship election petition tribunal wia pipo bin dey wait for Justice Halima Shamaki to deliver di ruling. |
Gabon coup: Goment say situation dey under control afta military bin say dem don takeover |
Na everybodi responsibility…" Other women talk about di day to BBC Pidgin tori person Ruona Meyer. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Rice smugglers don get new way to enter market' - Customs21st December 2017 Nigeria: You ready to do rice farm business?2nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Ibrahim Magu EFCC boss: Mohammed Umar na im be di most senior for Nigeria corruption police now |
Self Medication: Di UN report for antimicrobial resistance wey come out for April 2019, tok say na misuse and overuse of di antibiotics wey dey ground na im dey cause diseases all ova di world to start to dey resistant. |
https://t.co/tk7kbeDnWy pic.twitter.com/wqLXIoedEI— Beta Tinz (@beta_tinz) January 18, 2018 End of Twitter post, 1 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
SustyVibes Lagos: Young pipo dey do clean Lagos campaign |
Skip Twitter post, 1 This #codeine addiction issue won't fix itself. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 IAAF dey "grateful" to court IAAF say dem dey "grateful to di Court of Arbitration for Sport"unto how dem sharply respond to di challenge. |
"Nature na gift wey dem need to nurture, If dem nurture am, e go create balance. |
Di Zanu-PF party say di word wey Gen Chiwenga talk "fit disturb national peace... [and] incite insurrection." |
Mele Kyari officially take over as NNPC Group Managing Director |
APC don declare Sanwo-Olu winner of Lagos Primary Dem no support media player for your device APC don declare Sanwo-Olu winner of Lagos Primary 3 October 2018 Nigeria ruling All Progressives Congress don announce say na Babajide Sanwo-Olu win Tuesday primary for Lagos, southwest Nigeria. |
Sex for grades: University of Lagos don suspend di second lecturer inside di feem |
Show me 1, just 1 Nigerian activist, amd I will show you a man who is just trying to make ends meet. |
Gunmen don kill one pesin and kidnap German citizen for Kano attack |
Skip Twitter post, 1 90 days, 23 hours, 55 min, 27 seconds pic.twitter.com/ZxaPAmwf36— HBO (@HBO) January 14, 2019 End of Twitter post, 1 For di teaser video wey di network release and wey dem call Crypts of Winterfell, Jon Snow, Sansa Stark and Arya Stark waka through di grave wey dey under dia family home. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Royal Wedding 2018: Prince Harry and Meghan Markle love tori Na British designer Clare Waight Keller do di dress wey di bride wear. |
De high point for dialogue na over 20 former fighters, weh deh decide for drop dia guns repent as dialogue end. |
'Na threat to state' Social media na something wey dey bring big worry give di government for Zimbabwe most especially after one pastor Evan Mawararire bin start di #ThisFlag movement for 2016. |
EFCC believe say di money wey she use buy di houses na through corruption she get am. |
State TV tok say all di events wey dem don cancel events wey dem plan for Sunday. |
Another thing we de for inside dis tori New IG of Police: President Muhammadu Buhari don appoint AIG Mohammed Abubakar to replace IGP Ibrahim Idris15th January 2019 2019 Budget: President Muhammadu Buhari don sign di kontri spend money plan27th May 2019 Electronic voting na di best option to end wuru-wuru for Africa - Jonathan27th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di colonial-era document still give Egypt veto powers over any projects by upstream kontris wey fit affect im share of di water. |
oronavirus update: Tins you fit do, di ones you must avoid for dis Covid-19 lockdown Gift Andrew Reporter, , Lagos 14 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians wey dey live inside three major towns for di kontri no go fit move go anywia until 27 April sake of Coronavirus lockdown. |
Adams Oshiomhole, di former national chairman of APC and one of di godfathers of politics for Edo state, tell local tori pipo Channels say Obaseki no be threat to im party for di election. |
Egypt don already qualify for di World Cup, as dem dey top group E with 12 points. |
Hughton wey join Albion for December 2014 bin carry di club go di Premier League for di first time for 2017 and dem finish as 15th for dia first season. |
Na so im begin tell im friend wetin im go type give di oyinbo woman wey go sweet her bodi wella. |
oronavirus: Wetin you suppose know before you buy that face mask 10 April 2020 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Di face mask wey di WHO recommend na medical face mask As coronavirus continue to dey spread for di world, na so di rush for face masks dey increase as pipo dey find ways to protect themselves. |
Skip Twitter post, 1 #Erica This one weak me ooo between this lady and Erica who needs help with that look she is the one in need of go fund no Erica pic.twitter.com/KS8RYAZTDq— Samson abayomi ajimonti (@SAjimonti) September 7, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Her love for Erica #bbnaijalockdown2020 pic.twitter.com/84tVqp1OKn— Chukston (@NzekwabamC) September 6, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 “Every spirit of Erica in your life should burn by fire” people rejoice on #Erica eviction. |
Di British Connection After England player, David Beckham, join Real Madrid for 2003, im enjoy special tax awoof because Spain wan ginger other ogbonge footballers and managers make dem come La Liga. |
For di first time since di palava of corruption case on top im head enter news last month, Maina promise to bring N8.5billion and im beg di president for protection. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.