text stringlengths 21 14k |
|---|
As e still be small pikin, dem dey put 15% of di moni wey Ryan dey receive inside one bank account wey e go only fit collect wen e don become adult. |
'From Garden City to Garbage City' na so area pipo dey complain sake of di dorti wey full di evriwia but one young woman take am as challenge to clean di city. |
UK Aid don donate 2.5m dollars for save pikin dia lives for Northwest and Southwest Cameroon NRC di share house tins, tins for build place for stay and sanitary kits for Northwest and Southwest regions as deh get support from Swedish International Development Cooperation Agency (Sida), Norwegian Ministry of Foreign Affairs (NMFA) and European Civil Protection and Humanitarian Aid Operations (ECHO). |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Segun Awosanya say Nigeria no dey at war wey police go dey do stop and search upandan According to Mr Awosanya, no be say dem wan replace di police or dem dey do dis waka for political reason, but wetin dem want be say: Make goment take di life of citizens serious- put "premium for di lives of di citizens." |
Another thing we de for inside dis tori 0:55 Video, Award winning gospel musician Sinach don talk to , Duration 0,5513th October 2017 1:02 Video, Meet 16-years-old Nigerian wey be baba for Classical music, Duration 1,0230th August 2018 1:01 Video, 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde, Duration 1,0124th June 2018 1:19 Video, This Is Nigeria: Wetin Falz tok inside di video, Duration 1,196th June 2018. |
Di festival na to remember Prophet Ibrahim, when im agree to sacrifice im son Ishmael to God, but come use ram instead. |
"We get plenti work to do to rebuild di trust wey pipo get in us", she tell tori pipo She no gree ansa di question wey dem ask her about her age, she tok say " I neva think about my age and gender. |
Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang8th February 2018 0:29 Video, See Nigeria Super Eagles players rep Pidgin, Duration 0,296th October 2017 1:34 Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua, Duration 1,3416th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
OSUN ICT Hall B, Osun State College of Education along Ibodi-Ife Road, Ilesa. |
Di panel go chook eye for di report wey di AfDB ethics committee do, wey clear oga Adesina of moni mago-mago accuse for May. |
Zimbabwe President Emmerson Mnangagwa, don express im sadness say Mugabe na di founding founder of Zimbabwe and icon of liberation. |
Dem also say wia pesin send money enta wrong account number, wrong amount, duplication among odas, and di pesin write say make dem reverse am within 14 working days, say e suppose happun within one bizness day. |
Dem say di suspect na Nathan Sutherland, wey dey 36 years and na im bin dey in charge of di patient. |
'Jubril Aminu and Muhammadu Buhari': Three presidents wey don use 'clone' before |
Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |
Even acting presido of Nigeria, Prof. Yemi Osinbajo enta twitter to clap for dem: Skip Twitter post, 1 These young ladies in Junior Secondary School, developed a mobile application called 'FD Detector' to tackle the problems of fake pharmaceutical products in Nigeria. |
Dem handcuff di woman wey say her name na, Towobola, record di video while dem dey question her on her sexual relationship wit di suspected robber. |
Tekno bin post video for Snapchat where im dey party with Drake. |
Nigeria Elections 2019: Why President Muhammadu Buhari tell pipo to vote Kano govnor Abdullahi Ganduje |
I'm proud of Tacha for handling herself well. |
Radio Bayelsa shut down afta early morning fire outbreak |
Imagine say na you first enta di store, begin grab evritin wey your hand fit reach but because na only you waka come, di tins wey you fit carry dey limited. |
Di husband bin comot for work to look afta dia pikin. |
#BloodOnTheFlag campaigner wan send strong message to goment 2 July 2018 Wia dis foto come from, @kcejelonu Di organizer of #BloodOnTheFlag movement for Nigeria, Niyi Akinmolayan say im wan send strong message to goment with im campaign ontop all di kill kill wey dey happun for di kontri. |
pic.twitter.com/6OeL3JcX8U— Air Marshal Abubakar (@CAS_AMSadique) July 15, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I received with great shock the death of our country's first female combat pilot, Tolulope Arotile, I saw her months ago display her talent to the admiration of many of us at a @NigAirForce event. |
APC National Chairman Adams Oshiomhole don chop suspension 13 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, APC Chairman Adams Oshiomhole don be Govnor of Edo State before Adams Oshiomhole, di national chairman of Nigeria ruling party don chop suspension from di Edo State chapter of di All Progressives Congress Party . |
One police officer talk say e no dey clear how many people don die but dem fit confirm three for now. |
Bishop Arturo Bastes say "di president na madman, im no dey normal and pipo for no vote am as president". |
- Im be president of 2 international students joinbodi for University of Washington. |
Southampton vs Arsenal: Charlie Austin goal don end gunners unbeaten record |
Police charge two people plus rape after dem sexually assault British girls on school trip |
Di Boss wey longtime tori pesin Dele Momodu dey in charge, bin tok say dem do mistake afta dem claim say EFCC freeze di bank accounts of members of di popular Adeleke family wey include Osun state Senator Ademola Adeleke and im brother pikin, singer David Adedeji Adeleke alias Davido. |
Di song make am to Apple Music's A List Playlist of 2018. |
Messi bless Camp Nou na im fans dey hala Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Messi score two goal for di match Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw Manchester United go face Barcelona for di quarter finals of di UEFA Champions League and dia fans don begin react to di outcome of di draw.15th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Why over 400 Nigerians dey China prison 3 November 2017 New Informate 4 November 2017 Wia dis foto come from, Fifaliana Rakotoarison Wetin we call dis foto, Offense wey concern if person overstay after im visa don expire na 5,000 dollars be di fine for China. |
See six correct facts about Macaulay Carson Culkin - Macaulay Culkin now: Home alone child actor don grow into American musician and web host - See six correct facts about Macaulay Carson Culkin 27 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Macaulay Culkins As ogbonge child actor Macaulay Culkins turn 40 years, everybodi don suddenly dey feel very very old. |
Churches and oda religious gatherings go kontinu to comply wit di existing advise on social distancing, start temperature checks and make wearing of face masks compulsory during dia activities Dealers for Ikoku spare part market dey warned for di last time to stop to convert public roads to mechanic workshops or dem dey risk final closure. |
Another thing we de for inside dis tori Papa wey just born pickin suppose get holiday - Unicef26th September 2017 How pickin cry dey affect mama27th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
See wetin hapun for Lagos local airport as flights resume today - Fotos Haiti - 30 June Passenger must carry "Public Health Card" and show immigration upon arrival. |
Alagba: Tortoise wey reach '344 years' don die for Nigeria |
Director of Public Health for Ghana Health Service, Dr Badu Sarkodie who announce de outbreak talk say so far de country record total of six cases. |
Dat na wetin Oluwanishola Obisesan, wey don dey do rice business tey tey for Lagos, tell BBC Pidgin. |
We get 49,819 uncollected pvcs and dis dey spread across di 8 local goment areas for di state and di collection go be for di registration area wia our distribution officers go dey. |
For im online campaign, Maezawa say e wants to share di experience with one "special" woman. |
Im add say "LMC expect to get standard autopsy to find out di cause of di player death. |
National Electoral Commission, INEC wey dey organize di Ekiti state governorship election don confam say bad dem tiff ballot box for some local goment area on Saturday 14 July. |
This situation is heartbreaking, and our thoughts remain with her family.— ICRC (@ICRC) October 15, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin goment don tok? |
Verify if your registration nova expire from de date weh e dey inside. |
Sarah Sanni: Pipo no believe wen I leave my computer work to become painter Dem no support media player for your device Sarah Sanni: Pipo no believe wen I leave my computer work to become painter 12 September 2018 Na from age 10 Sarah Sanni begin draw, but instead of make she dey paint for paper as pipo for her age dey do, na for wall and hard surface dem she dey tanda do her own tin wey dem dey call mural painting wey wan resemble graffiti. |
Pipo for America state of Virginia fit begin dey carry gun go serve God for church now after 21 Republicans support bill to allow pipo carry gun enta church. |
For message wey im release for Twitter, Trump say dem ready to assist di Asian kontri. |
ria Boko Haram: Schoolgirls don escape militant attack 20 February 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Boko Haram militants say dem wan make one Islamic state inside northern Nigeria Schoolgirls and teachers for di north-eastern area of Nigeria don escape attack ontop boarding school by Boko Haram jihadists, na wetin witnesses dey talk. |
Deh kidnap two students dem for goment teacher training institute and later free dem. |
Scleroderma: ‘I dey fear make I wake see say dis disease don go anoda direction’ |
BBC Pidgin enter street to find out wetin people think about di Movement. |
ria: Meet di man wey dey make doll baby to make girls like dia skin colour Dem no support media player for your device Nigeria: Meet di man wey dey make doll baby to make girls like dia skin colour 8 January 2018 Taofick Okoya say e face many yabis from people wey no see why man go dey make doll. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon crisis: Anglophone teachers react for governor e plan for implement no work no pay policy26th August 2020 Cameroon killing: Anglophone women di tell 'separatist fighters' say deh fit sleep wit who deh want - Agbor Magdalene18th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, US Senator Kamala Harris Who be Kamala Harris? |
Di court sama Frank Amaku and Ilo Prolise Somadina life jail plus anoda 106 years for jail. |
Also, Ajoo Babatunde dey try understand how Melaye take make money. |
Di video of di song don bring up two strong talk for United States recently: racism and di control of guns. |
im took for one follow-up video. |
"Dis don dey out of control. |
Di IEBC chairman Wafula Chebukati sef follow Ms Akombe talk say, im no sure say di organisation go fit do election wey make sense. |
Namaste Wahala film wey Nollywood/Bollywood collabo do dey totori fans Sugar Rush fit play for cinema again - NFVCB Di feem follow win for Best Sound Editor, Best Cinematographer, Best Soundtrack, Best Writers, Best Movie for West Africa and Best Overall Movie. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram New song 'My Oasis' with @burnaboygram. |
Another thing we de for inside dis tori Seychelles v Nigeria: Five tins you suppose sabi about di smallest African kontri6th September 2018 Santorini: Di island wey dey totori pipo bodi1st October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Raila Odinga: Kenya Police don arrest another opposition lawmaker 3 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Raila Odinga bin promise before say imself go do swearing in as president for Kenya For Kenya, police don arrest another opposition lawmaker. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin Google dey do with pidgin?20th May 2018 Video, Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market26th July 2018 Alexis Sanchez don join Man U, Mkhitaryan join Arsenal22nd January 2018 Marvel's Black Panther Dey Finally Come Lagos15th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Davos 2020: 10 important facts you suppose sabi about World Economic Forum |
Ghana fuel consumers threaten court action if petroleum providers no reduce price |
As di court give di judgement, dem talk say di EC bin no give better reason wey dem never act for di law. |
Vice Presidential Debate: All don set for 'ThePeoplesDebate2019' 7 February 2019 Wetin we call dis foto, BBC Di stage don set for Vice Presidential Debate wey dey happun on Thursday evening for Nigeria capital Abuja. |
Wenger last home game for Europe for Arsenal Real Madrid v Bayern Munich: Six things wey happen for Santiago Bernabéu Roma v Liverpool: Five tins wey happen for Stadio Olimpico for Champions League Meanwhile, Atletico right-back Sime Vrasljko no go play because of di red card wey im collect after 10 minutes for di first leg. |
Morning dose na di one way many physicians dey recommend pass based on misleading goal to reduce blood pressure levels for morning. |
Since when im start work for May 2015, e don pass 2,500 tweet wey im don drop for Twitter. |
Skip Twitter post, 3 Lagos, We are at a critical point in the management of the #COVID19 pandemic in our state and every resident needs to #TakeResponsibility for their health and wellbeing.— Babajide Sanwo-Olu (@jidesanwoolu) May 9, 2020 End of Twitter post, 3 2. |
"If Aminu decide to appeal im judgement with di kontri's Appeal Court, his chances dey very bright because dem no go use Sharia law judge am but Nigerian laws and codes wey go likely see di judgement overturned for something lighter." |
Another thing we de for inside dis tori Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to set up transitional goment19th August 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta19th August 2020 Mali coup: Ecowas order im standby force to get ready afta soldiers mutiny force Ibrahim Boubacar Keïta to resign19th August 2020 Portugal president rescue: 71 old Marcelo Rebelo de Sousa jump enta sea to rescue two women from drowning18th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Na on Sunday 25 February na im Gaidam say: "I wan open all my mouth talk am straight say no military officers dem dey inside Dapchi when dis one happen. |
Another police officer and soldier wound for di attack. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Over 60% of Rwanda members of parliament na women. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria elections 2019: Shiite group protest as Nigeria foreign minister meet wit international community20th February 2019 Shiites: Hundreds of Shia don begin protest again for Abuja, Nigeria7th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Kajuru Kaduna killings: Police, army don confam say pipo die18th February 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Kidnap suspect wey take tramadol come sleep for six days fit die - Doctor11th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori iPhone X: Di new phone wey Apple release12th September 2017 WhatsApp go now allow people to take back message wey don go1st November 2017 Sony just drop Aibo di new robot dog1st November 2017 Video, My app go compete with Instagram - 17 year-old20th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
German Chancellor Merkel dey on three-day visit to Africa to promote investment den corporation plus Africa, she go dey Nigeria today den take round up en trip. |
The goal earn am standing ovation from Juve fan dem - something wey fit be say influence im decision to join them a few months later. |
Na di school shooting wey worse pass since 2012. |
Di matter serious sotay di country currency wey be rand begin fall like water for stock market on 10 November, after Sunday Times report say Zuma education plan for cost up to ZAR 40 billion (wey be about $2.79 billion) President Zuma office say dem bin dey wait to hear from di Commission - dem dey respond to tori wey di newspaper talk say big-big officials for di Treasury bin remove di free education matter from inside Zuma state of di nation speech for February. |
Peaceful and transparent Congress of the APC in progress at Senator Magnus Abe 's Ward 16 - Bera Community in Gokana LGA of Rivers State. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Community Shield na di first game wey new Chelsea coach Sarri go play for English league All di money from di game dey go to charity. |
De di call e Lion man, laik lion weh e big pass all de animals dem for bush. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Russia na one of di biggest makers of guns and weapons for di world and dem no waste time to carri invite pipo to come buy market. |
https://t.co/5HrTtWYUfV— FILMMAKER (@DirectorSolomon) November 29, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This now has me shook. |
Skip Twitter post, 2 Yes, I am tempted to think it does -- in Nigeria. |
Skip Twitter post, 1 Auzubillahi !!!!! |
But Prof Paul Roderick, wey join carry out di research talk say di report no fit say sha if na coffee drinking nai make di difference. |
Wia dis foto come from, TWITTER Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Flood alert for White Volta river area27th August 2017 Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Bimbo Ademoye on QTMPY: Body goals, Nollywood and takeover 202018th December 2019 Di women wey dey tell Nigeria story with dia camera4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.