text
stringlengths
21
14k
Saraki bin dey tank Naija pipo for di big opportunity wey dem give am to serve as Senate president wen di 8th National Assembly do dia final sitting on Thursday.
Another thing we de for inside dis tori Bamenda wakeup small-small afta Tuesday shooting5th September 2018 Anglophone crisis: Gunmen don free principal and two students deh bin kidnap on Monday4th September 2018 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Top Tori FG ban FSAR...
Na im wife Joan Lee ginger am say make e stay for di business.
Skip Twitter post, 1 #ImagineANigeria where fans can go to the Stadia to watch NPFL matches without fear of being robbed of their valuables.
Dem don carry di last one go Queen Elizabeth Hospital for Birmingham and im dey "critical condition."
But one day, somtin bad happun wey change im life forever.
Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria9th February 2018 Beats by Dre advert "Above Di Noise" feature Nigeria dia bobsled team17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ...
2018 budget, Dino Melaye top agenda between Buhari and National Assembly leaders
Video: Joshua Akinyemi Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 World Environment Day: Dem don cut butchers warning not to use tyre burn meat5th June 2019 How Cameroon love for bush meat dey put animals for danger25th April 2...
Nigerian club buy footballer for N5000
Twitter: Jack Dorsey wan ban all political adverts 31 October 2019 Wia dis foto come from, Reuters Twitter don redi to ban all political adverts for dia social media app.
Wia dis foto come from, AUN Nigeria Before di announcements, some universities both private and goment don dey do online classes to complete di semesters inside di 2019/2020 academic calendar.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Flood in Lagos today cause building collapse & traffic inside di mega city in Nigeria afta heavy rain plus cloudy weather forecast18th June 2020 Latest news on coronavirus in Nigeria: Lagos don postpone calendar date to open places of w...
Nigeria 2019 election: Opposition parties shake head as Buhari bone electoral bill again
Viral video don komot for social media yesterday weh ngondere di tori how policeman rape e for Bamenda as e mami send for go take water melon from dia shop.
hampions League final: Why Uefa dey plan for final match on 29 August 17 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Atletico Madrid bin knock out Liverpool, di Champions League holders Uefa bin dey work out plans make di 2019-20 Champions League season final fit end for 29 August.
But wetin dem dey do about di bad eggs for di force?
For many parts of Uganda, e reach 1.5 million bad case dem geton top malaria wey dey happun evri year wey dey turn to serious complications, according to di Ministry of Health.
3 April 2018 South African anti-apartheid campaigner Winnie Mandela don die.
Skip Twitter post, 2 My brother sent me this, we live 10 KM away from the explosion site and the glass of our bldgs got shattered.
Dis na still part of im 30 Billion Gang Tour wey im dey do.
One place wia dem go miss di musician plenti na Freedom Park for Lagos state, Nigeria.
Na 29 minutes e take for Nigeria to break Cameroon defense.
Special Eagles don collect first win for Nigeria for Amputee football World Cup 31 October 2018 Wetin we call dis foto, Di team dey ready to play dia next match for Thursday Nigeria Amputee Football team, di Special Eagles, don collect dia first ever win for di World Amputee Football Federation WAAF World Cup for Mexic...
Wayne Rooney no too get joy as im return to im former team, but Romelu Lukaku score against im former employers as im slot di third goal after Henrikh Mkhitaryan bin don make am 2-0.
Pipo for social media para on top di kill-kill for Southern Kaduna wey dem say don dey happun for long now.
Na honour for me say I be Manchester United player before, and to start my coaching career here.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Apart from di shame wey fit catch you if you send wrong message to group, e fit make you comot yasef for di group and hide your face wen you jam former group members.
But after Arik begin get problem, begin dey owe plenty money including workers salary, federal government of Nigeria through di Asset Management Corporation of Nigeria (AMCON) take over di operation of di airline for February 2017 so that e no go close down, like plenty others before am for di country.
Officials no respond to BBC requests for comment.
Wetin we call dis foto, But no be only di former president believe say di West African kontri dey show symptoms of failed state Development experts wey follow BBC tok agree say Nigeria dey show different signs of kontri wey no well.
Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Anglophone Crisis: Human Rights Watch say Cameroon get special torture centre for separatists6th May 2019 Anglophone crisis: We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations24th January 2019 Anglophone Cris...
How evritin take start Palava bin start early June 2020 wen one Nigerian model scout, Benjamin Ese claim say Dbanj bin rape im friend inside one Lagos hotel for 2018.
Another thing we de for inside dis tori Omoku: Di Nigerian community wey 'cultists' don scatter2nd January 2018 Nigeria: How suspected cultists kill 10 people on New Year Day1st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you29 minutes wey don pass Informate me 3...
Spokesman for di organization, Babar Baloch, dem don already join with Nigeria to register 2,000 Cameroonian refugees wey don enter southern Nigeria since 1 October.
One Ghanaian man tell us how im face serious gbege afta e use man power.
Im go also build second rail track from PH to Oyigbo with bridge from Njemanze to Old Bakana to improve transport and business for di state.
Geeta, 27, don experience abuse for her marriage since her wedding night wey her 38 year old keke driver husband beat am.
Another thing we de for inside dis tori IBB statement on Buhari don cause confusion4th February 2018 Nigeria: Buhari don reject Electoral Act amendment13th March 2018 Obasanjo say Nigerians go be mumu if dem re-elect Buhari for 20193rd April 2018 1:17 Video, 'Buhari no strong for economy', Duration 1,1718th September 2...
See as dis woman carry 9 months belle dey dance!
Di minister tok dis one for wen im address tori pipo for Abuja as im add say di Italian man dey respond to treatment and im symptom dey mild.
Na at least 20 million pipo dey live inside Lagos wey be di bizness capital of Nigeria.
Nigeria schools resumption latest update on Waec examination Pry 6, JSS 3 and SSS 3 go proceed on holiday from 30th of July and resume for dia Examination as follows; Basic Education Certificate Examination (BECE)- 10th to 18th August 2020 Competitive Entrance Examination into di Schools of Science- 19th August 2020 Pl...
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 201930th August 2018 Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Why Nigeria Senate president want make dem sack service chiefs1st July 2018 Top Tori Ten tins you need to kn...
Skip Twitter post, 3 I urge all to come out in your numbers to vote since national development begins at the local level.
Processed meat na those wey dem either preserve not to spoil quick or meat wey dem change di taste - and di main methods na smoking, curing, or to add salt or preservatives.
Her dress had nothing to do with anything.
Wait till you see what is next!.....
Pipo wey carri eye see wetin happun tell say di tanker driver loss control as e dey drive along Eliozu Express road around 5am before e fall down begin catch fire.
WHO say bad informate di spoil de progress weh deh don make for use injection stop some disease weh deh fit stop'am laik measles, polio and odas.
Donald Trump - Make una no insult Putin - Donald Trump 11 November 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Donald Trump talk say e meet Russian President "two or three" times briefly inside Vietnam.
There was no word on ransom— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 7/ I was provided with full military escorts frm Abj to Damaturu, Govt was supposed to make sure that 70 detainees were ready on my arrival in Damaturu to meet 30 there.
#WIKEMustGO pic.twitter.com/2sDDAVLmQC— Meinyie Okpukpo (@okpukpo) March 4, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I visited the victims affected by the violence in Abonnema, Rivers State during the last Presidential election.
Wetin dey cause all these killings?
But as things be Bahia fit win match if di officials and football authorities agree give dem 3-0 wey dem get before di match finish early.
Di president of di association of Ebola Survivours for Sierra Leone, Yusuf Kabba talk say na why dem want make ECOWAS look di matter.
On 50 years of end of di war, Sgt.
For seka say pipo no di respect de rules for block Coronavirus, some kontri pipo don si ak make goment lock down Yaoundé and Douala But afta evaluation for de first measures weh goment put, Prime Minister Joseph Doian Ngute say deh no go lock down for now.
Malaysia prime minister Mahathir Mohamad don resign
Ali Nuhu believe say, to reivie "di place to become modern cinema na wetin all of us suppose stand for."
Leah papa bin say im dey proud of im daughter and e believe government since dem promise to help free di girl.
Ruga: States for Nigeria wey wan do settlement for herdsmen
Yes I'm shipping dem off to Jamaica #kiddrica #bbnaija #StarGirlErica pic.twitter.com/mN5WpG1KUt— #BBNaija (@franksdonald) August 6, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Kiddrica ooooo just like that?
Skip Twitter post, 1 Let me also say that we have made arrangements for the immediate voluntary evacuation of all Nigerians in South Africa who are willing to return home.
CHAN: CAF don cancel Kenya visit
End of Facebook post, 5 According to government, di placement for NaBCo go last for three years, wey di recruits go chop GH¢700 salary every month.
Dem no support media player for your device How Africans see sexual harassment?
Hundred pipo dem kpai for March 2010 afta figt-fight happun between herders and Christian villagers for Dogo Nahawa, Zot and Ratsat, just south of di capital, Jos.
Skip Twitter post, 1 He could have gone to UG medical centre but no, we are still arguing on who should handle the facility— Onassis Sowah Jnr (@onassis_sowah) January 20, 2018 End of Twitter post, 1 Dis person talk say di government no trust di institutions wey dem suppose dey improve.
Meanwhile AU too want make EU make am legally possible for Africa people wey wan go Europe stay short-time.
Wetin we call dis foto, Fire fighter dey try to quench di fire Di driver of di gas tanker Yusuf Tiamiyu tell BBC Ajoke Ulohotse say, im bin dey inside im motor dey wait for curfew to over before di incident happun.
Her song 'Rewrite the starts' bin reach top twenty for UK and Australian national charts and e go platinum for di US and double platinum for Australia.
"De soldiers support de immigration den police to keep people out for de eastern border" he add.
Na di same year wey im win di award for di Next Rated for di Headies, MOBO wia im win Best African Act and also collect nomination for di MTV Europe Music Awards.
Dem also knack Nyantakyi 500,000 Swiss francs (£390,000) fine.
"People sef dey wey dey live for outside Africa wey still wan know wetin dey happen.
She say she want to dey famous, she like money wel-well and hate poverty.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 How shayo fit affect your mood22nd November 2017 President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS...
abule in ikeja, obanikoro to onipanu, the water on the road is not good for human.— SAO (@mdomole) January 14, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Clearly, LASG is putting the cart before the horse.
Na head coaches, technical directors from national teams with members of Caf Technical and Development Committee and journalists go vote to decide di winners.
But Mercy say na lie, say Omashola call her 'Prostitute' during im diary room session and no be dat day wey im dey claim.
Dem tok say Madam Arce get hand for di death of protesters wey no gree for di October presidential election.
Skip Twitter post, 2 I congratulate my sisters Sharon Ikeazor and Gbemi Saraki on their nominations as Ministers of the Federal Republic of Nigeria.
Great Green Wall initiative: Nigeria dey carry last
oronavirus: How long coronavirus dey last ontop surface?
Herdsmen killings: Benue governor don blast Defence Minister 26 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Di Benue State governor, Samuel Ortom don criticise di Nigeria Minister of Defence, Mansur Dan Ali after di minister say na di anti- grazing law for di state dey make herdsmen dey kill kill people.
Ghana police service for press conference today reveal say demma investigations go try check if true-true one of the menerz dem catch be ISIS agent.
Waec chemistry practical na im thousands of final year secondary school students wey wan study science go write on Tuesday for Nigeria for di on going SSCE but anoda tori dey fly upandan say answers to di exam kwesions leak for internet.
MMM scheme fit don come back, robot to control tins 23 June 2019 Wia dis foto come from, Other MMM aka Mavrodi Mundial Moneybox, di Ponzi scheme many pipo all over di world, including Nigerians, lose plenty moni inside, don launch again, according to informate for dia global website.
- Ogoni leader 29 November 2017 Leyii Kwanee wey be politician, for Rivers State, Southern Nigeria carry eye see wetin happen to Ogoni people for di 1990s.
Dem born di 47 year old for Nigeria and e grow up for South West Nigeria.
Liverpool striker Salah, 26, win di Premier League Golden Boot wit 32 goals for May and like Mane, im also score 10 Champions League goals as Liverpool reach di final.
Rudeboy Psquare Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram #10yearchallenge aside the hair .... what else A post shared by King Rudy (@rudeboypsquare) on Jan 14, 2019 at 4:12am PST End of Instagram post, 4 For 2009, Rude boy of Psquare no only get learner dada but also, im and im broda for Psquare bin dey rul...
But, some of dem tok say dem dey try take precautions wey di goment and WHO give.
Di mata don capture di heart of Thailand afta dem trap for inside cave for 23 June as dem dey hide from rain.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I no dey impress wit evribodi, start to finish' Nigeria go play dia second group D match against Iceland on Friday for Volgograd Arena.
"You must not ask for someone number unless na di pesin give permission make dem distribute di number."
Another thing we de for inside dis tori Samuel Eto'o don comot Turkish club Konyaspor4th August 2018 Samuel Eto'o Fils wan share love with youths dem for Anglophone regions6th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovator...
BOP also put im name, age and race.
Spanish architect Rafael Moneo - Architecture category.