text
stringlengths
21
14k
Transporters go reduce moni for travelling voters?
For 1973, while im still dey detention, dem choose am as president of Zanu.
Afta one research 2012/2014 deh see say for manage menses na still problem for schools as na one of de tins dem weh deh di slow girls for compete wit boys dem for class.
Farmers for Borno don dey arrange for rice pyramid 19 February 2018 Wia dis foto come from, iStock Wetin we call dis foto, Borno state na one of di main states wey dey produce rice for Nigeria.
Skip Twitter post, 1 BREAKING PART 3: Another Exclusive video shows Gov.
He get supernatural power to create plenty army of people wey no dey alive.
UK: No licence for Uber to operate for London 22 September 2017 Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, One analyst talk say TfL decision don give big opportunity to those minicab company to win back customers Transport for London (TfL) shock many people today, when dem announce say Uber no dey "fit and proper" to get London private hire operator licence.
IPOST new Licence Fee: Why Nigeria Postal Service increase license fee and how e fit affect you and your business 25 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/ NIPOST Di Federal Government don reject di proposed increment of license fee for courier services by di Nigerian Postal Service, NIPOST.
Another thing we de for inside dis tori Medical drones go take pictures of your naked wives - NDC Executive to Ghanaians8th January 2019 Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 New medicine to stop bleeding for woman wey just born na good news for Nigeria28th June 2018 Penis size: Why some men dey use injection to make dia own big31st October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?37 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Million pipo (mostly but no be only men) for di world dey join "NoFap" - wey be waka wey dey ginger pipo to stop porn and masturbation.
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Vice Presidential Debate: #ThePeoplesDebate2019 as e happun AS E DE HAPPEN BBC Governorship Debate for Delta State: Live updates as e happun Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, Instagram Another thing we de for inside dis tori Video, Inside di world first transgender school14th May 2019 Jussie Smollett attack: How Bobrisky, Tonto Dikeh and odas react30th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine Dis announcement di happen after BBC documentary 'Sweet sweet codeine' show how young pipo dey suffer because dem dey drink am anyhow.1st May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal50 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’ Na boy dem first raise me Musbahu tok say, im papa, mama and oda family members "don accept am di way im be".
oronavirus: Which African kontris dey test well well?
Princess Ronke Ademiluyi, wey be di niece of Tutu, show for di sale of di artwork and she say her auntie dey alive, she don marry and na different kain people don dey find her tey-tey for world.
Some people joke say di Obama painting wey im tanda for garden resemble Beyonce own.
E never too tey wey Benue State govnor Samuel Ortom too draw ear give im pipo again say make dem take advantage say INEC extend di deadline to register as PVC na di political power wey di pipo get.
E say Uber dey operate for more than 600 cities around di world, including more than 40 towns and cities wey dey for di UK.
Wen you just start relationship, una go trust each oda well say dis pesin care for me well.
Victor Moses don retire from international football Who go be di next oga patapata of Nigeria football "Nigeria football federation dey monitor di mata wit di security agents and dey give di player all di support wey im need" na wetin im tok Kalu wey be attacker, dey play im club football for Girondins Bordeaux for France.
Nigeria: lawmaker pickin don die after dem shoot am for London Wia dis foto come from, Abraham Badru/Facebook Wetin we call dis foto, Abraham Badru na di third person wey dem don shoot die for Hackey Dem don shoot di son of one Nigerian politician die for im family house for London.
Hopefully we don't make the same mistakes.. we gifted Croatia those 2 goals fam #DiaFada #supereagles #AtleastwewonBestJersey #Russia #FifaWorldcup #IplayedCroatiaOnMyPs4 #WeWon2-0 lol A post shared by Banky W. (@bankywellington) on Jun 16, 2018 at 11:56pm PDT End of Instagram post, 5 Another thing we de for inside dis tori FIFA World Cup 2018: Why black managers no show face?22nd June 2018 Super Eagles Jersey don finish for Nike shop1st June 2018 Super Eagles go keep Gernot Rohr as technical advicer18th January 2018 Nigeria vs Iceland: Ahmed Musa don redeem Super Eagles image22nd June 2018 Video, Nigeria go always get hope for World Cup - Ebuka22nd June 2018 Nigeria vs Iceland: Super Eagles coach say im sabi di best formation22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"As army follow de fighters deh meet some pipo weh deh no fit identify and weh deh bi violent, deh confuse for de mix-up and na den weh deh destroy cargo, burn houses."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ikoku 4: Victor, Ifeanyi and Osaze witness how Chima die of torture inside police cell Lawyer to di Ikwunado family and di four Ikoku traders, Princess C. Lawrence tell tori pipo say na two case dem bring against di police.
Another thing we de for inside dis tori 'Deadi bodi' wake up for inside S/African mortuary2nd July 2018 South Africa University of Witswatersrand don ban use of Mr, Ms and Mrs23rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E tok for meeting with di commissioners say, "Wit immediate effect, all di Commissioners of Police for each of di 36 police command plus FCT suppose take full control of all SARS operation for dia command.
Omoyele Sowore: Five kontris wia to insult president na crime
"But a tragedy of his making."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lagos govnor, Akinwunmi Ambode (right) follow join Mr Macron (middle) and odas for Afrika Shrine For early July, French President Emmanuel Macron go di Afrika Shrine to celebrate Africa Culture.
Yomi Shogunle, an Assistant Commisioner of Police is saying the truth.
According to wetin im tell me, di fire wey im dey burn dey pursue di rain.
Nigerian veteran actress and celebrity, Kate Henshaw tok say oga Rollas must give dem di criteria wey di excos take select di new patron wey dey cause katakata for di group.
Di experts say na young people go be di secret wey go make sure say healthcare for Africa dey better, and e remain better.
"After you lose one competition you go start for prepare for oda; we get league weh e go start next month and we go start for prepare de team again," na weti im talk.
Dem also talk say di people wey make longer tweets, get more followers and more people to answer dem and dem stay for di site for long.
End of Facebook post, 1 From now on as e be so, Kano get five emirates wit di same level of goment recognition instead of just one.
I feel like say people dey plan to kill me."
I no dey run from challenge.
For im ruling, acting chief judge, Justice Abdul Kafarati on Thursday January 18, say di order wey dem use to call IPOB terror organisation dey on point.
Sowore go remain for detention as court bone im case 28 August 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Oga Sowore bin contest to be Nigeria president for 2019 Court for Nigeria capital Abuja no gree change ruling wey order di kontri secret police to keep #RevolutionNow leader Omoleye Sowore for 45 days.
As Nigeria president don announce say dem go begin to ease di lockdown for Lagos and Ogun states plus Abuja di kontri capital from today , May 4, to combat Coronavirus Disease (COVID-19), Lagos State Goment don tell all civil servants make dem no resume work immediately.
Wetin we know25th May 2020 Nigerian schools resumption latest from ASUU and Waec examination update19th July 2020 Nigerian schools reopening: How Nigerians dey reason online classes plus when schools go start25th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem say dem no get di capacity to protect all di school for di area.
"For hundreds of years no be dis way we dey do our marriages den why chief go come change tins now, I get five children all of dem wan marry but we have to wait because dis rule don make things tough."
Wia dis foto come from, Facebook /Nana Akufo-Addo Wetin we call dis foto, President Nana Akufo Addo and John Mahama Scrap law banning salvaged vehicles Opposition leader of NDC for Ghana reveal say govment go scrap de ban on importation of salvaged vehicles if he come power in 2021.
E tok afta im arrest say na di devil make am do am.
Di award be like bronze medal, wey dem write di words - 'For Gallantry' and 'We Also Serve' inside di package, come tie am with green, dark brown, and pale blue ribbon.
"Di appointment wey govnor give her (Balaraba Ibrahim) na special assistant on divorcees but di appointment letter get error wey show say na SA on unmarried women wey no correct."
No be becos of fear, but becos all of us must face God one day, beta make we start to dey sabi now and dis mata don turn wetin oyibo dey call 'Act of God' until dem find di special injection wey humans fit take to prevent di disease.
Police den fire officials dey ground der dey help collect remains den materials which dem go fit help identify de vitims.
Wetin we call dis foto, Di two foundation get mind say we pipo fit change di future For yi, dis world na de only place weh we get for live and we get for look after and support commitment laik de wan weh Roger Milla Foundation and WWF di take for protect environment.
Super Eagles don drop five players from World Cup list 30 May 2018 Wia dis foto come from, Randa Andrew Wetin we call dis foto, Junior Lokosa na im don score goal pass for Nigeria league dis season Midfielder Moses Simon, goalkeeper Dele Ajiboye, defenders Uche Agbo and Stephen Eze plus striker Junior Lokosa no go follow Nigeria Super Eagles go World Cup for Russia, BBC don find out.
52billion or 31% of di amount wey we suppose don realise by di end of dat first quarter."
Bandit killing: President Buhari condemn latest kee-kee for Sokoto state
Khafi go comment on UK Police mata wen she comot BBNaija Meet some of di BBNaija 2019 housemates For August, UK Metropolitan Police confam give BBC Pidgin say dem dey investigate her as dem no give am permission before she go appear for di BBNaija show.
Please someone should do something @NafdacAgency @segalink pic.twitter.com/fpBYIWnc3G— Emmy (@Emmyskillful) July 10, 2018 End of Twitter post, 1 Di Deputy Vice Chancellor of UNN, Professor Charles Arizechukwu Igwe deny say anytin like dat happen for di school.
Kemi Adeosun NYSC: How goment dey screen new ministers before dem start work 9 July 2018 Wia dis foto come from, @FinMinNigeria Wetin we call dis foto, For 2011, Kemi Adeosun even use dis same certificate become Finance Commissioner for Ogun State south west Nigeria, according to Premium Times Minister of Finance Kemi Adeosun still neva confam or deny weda na fake certificate she use to enta goment but National Youth Service Corps (NYSC) on Monday announce say dem go investigate di mata .
Abdulaziz tink so and dey cari NSO Group go court ova im own hacking.
For her, she dey follow Dany Cotton, Commissioner of di London Fire Brigade tok, for where di fire bin happun.
E tok say di mata tire am as some of di comments contain violent threats against am.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Cameroon Elections: Meet Aiesatou Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillors First time political parties Na 33 parties dey for council and 42 for parliamentary elctions De main parties for dis elections na Cameroon's Peoples Democratic Movement, RDPC, Social Democratic Front, UNIVERS, PURS and National Reconciliation Party, NRP MANIDEM, UPC, UDC.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many people believe say Mr Mnangagwa don dey plan to become president after Mugabe Full Name: Emmerson Dambudzo Mnangagwa Nickname: "Ngwena" (Di Crocodile) Born: 15-09-1946 Work First Vice President of Zimbabwe Minister of Defence | Government of Zimbabwe 2009 - 2013 Minister of Rural Housing and Social Amenities | Government of Zimbabwe 2005 - 2009 Minister of National Security | Government of Zimbabwe 1980 - 1988 Education Hodgson Technical College City and Guilds | Industrial Building Course - 1960 University of London/University of Zambia | LLB - 1974 University of Zambia | Post-graduate degree - 1975 Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: President Robert Mugabe don resign as president21st November 2017 Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?16th November 2017 Zimbabwe: President Mugabe no go resign19th November 2017 SA don give Grace Mugabe diplomatic immunity20th August 2017 Zimbabwe latest: Mugabe don show face since military take over17th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Im say "we don decide say no be CAF Executive Committee go dey inspect countries wey dey selected to host AFCON.
Stevie Wonder wey be 69-year-old tok say: "I dey all good, I dey kampe, I get donor and e dey all good.
I feel say na shame for me not to get orgasm; I no gree tell anybodi sake of say na my friends dey always tok about am like say dem dey get evritime".
Out of dis 84 million voters na 20.1 million na im dey registered to vote from di five states wey make up di who of di main Igbo speaking state; Enugu, Abia, Imo, Ebonyi and Anambra states, according to INEC wey be Nigeria election office.
Trending #OtogeLagos is just like saying #OtogeBuhari Some folks made Lagos a continent on it own while some people came turning kwara to a village.
Another thing we de for inside dis tori China - Africa summit: Why Africa dey rush China Nearly all Africa kontri presidents tanda for Beijing on Monday where China dash dem $60,000,000,000 to take do project but di question na why.3rd September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
But for some pipo, e dey give dem emotional disturbance and dem suppose see psychologists wey go help dem accept di condition.
aija: How housemates nominate, Laycon, Nengi, Kiddwaya, odas for eviction for dia first Big Brother Naija 2020 session 31 August 2020 Wia dis foto come from, BBNaija Trikytee, Laycon, Lucy, Vee, Nengi and Kiddwaya dey up for possible Eviction in di first Nomination session by di Housemates.
Di woman dey operate healing home wey be Mountain of Lord deliverance fire ministry for Eleme even though say she from Akwa Ibom state.
Sickle Cell pipo no go die now now now
Another thing we de for inside dis tori 3:25 Video, Brazilian butt lift: ‘My bum-bum dey give me confidence’, Duration 3,255th August 2019 'Lip job' wey no work swelop sotey touch nose6th December 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: 10 pipo don die for Benue State21st April 2018 Lance Corporal Martins Idakpein na Nigerian Army soja wey oppose Tukur Yusuf Buratai for video sake of Boko Haram insurgence4th August 2020 Benue Killing: Police deny tori say dem comot special task force26th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Wia dis foto come from, Getty Images Saudi Arabia fans too show say dey fall ground outside di Luzhniki Stadium.
As e be, either you stop to born plenty-plenty pickin, or we start to produce more food."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Michelle Obama don congratulate di team wey make di film.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mr Trump and Mr Kim dey shake hands for di North Korean side of di border Critics don wash di meeting between di two leaders - wey don see face-to-face for di third time in just over one year - as political drama.
E no sure who di pipo be.
How I sleep wit 15 men every day to pay my Madam Di undercover investigate wey BBC News Arabic do show say dem dey buy some house helps illegally come sell dem online for correct black market through apps wey dey Google Play and Apple App Stores, dem dey also boost dia hashtags through Facebook and Instagram.
For 2017 Confederations Cup, he finish as di tournament's top scorer wit three goals in four matches.
One of di stations wey di shutdown affect tweet di latest judgement of di court.
So waterway fit be solution for some pipo to avoid traffic?
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Before she visit di slave castle, Mrs Trump pay courtesy on traditional leaders for di Cape Coast to announce en presence.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Also Joshua Osih for Social Democratic Party, SDF and Serge Espoir Matomba for United People for Social Renewal, PURS di also tok.
Im add say di military make move to comot President Omar al-Bashir to meet di demand of di pipo wey dey do I no go gree, im ask for peace and calm to tok-tok about di kontri economic and political issues.
Promotion of International Cooperation to Combat Illicit Financial Flows and Strengthen Good Practices on Assets Recovery and Return to Foster Sustainable Development, wey di Office of di National Coordinator/CEO, African Union Development Agency/New Partnership for Africa's Development/African Peer Review Mechanism (AUDA-NEPAD/APRM) wit collabo from EFCC and oda anti-corruption joinbodi.
Even for US, both di Democrats and Republicans na im yab Trump.
Na on February 23 Nigeria hold Presidential and National Assembly elections to elect both President and Senators and House of Representatives candidates into di National Assembly.
Too much salt dey raise blood pressure and fit increase di chance for pesin to get heart attack and stroke.
Why Mo Abudu and Sony Pictures dey collabo How Lupita Nyong'o fail test for Hollywood How President Buhari make young pipo dey act film James Gunn don direct two Guardians of the Galaxy films and di third one go land for 2020.
He tok say security forces for di kontri don recapture all di territories wey Boko Haram take over for 2014.
Another thing we de for inside dis tori Carabao Cup: Alex Iwobi score im first goal for Everton Di Super Eagles midfielder first goal help Everton progress to di third round of di Carabao Cup.29th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
According to di approved calendar, Third Term 2019/2020 session don dey cancelled and promotion of students, for all affected classes, go now dey determined by First and Second Term Continuous Assessment.
Weeks later, dem call Miché enta her headmaster office and na dia two social workers download di gist give her say e pssible say her real name na Zephany Nurse and say dem bin tiff her from her parents three days afta dem born her for Groote Schuur Hospital for Cape Town.
Another thing we de for inside dis tori Immigration: No more UK visa for low-skilled workers afta BREXIT, dis na why and wetin go happen next19th February 2020 Oda 'IELTS' English exam you fit do to travel go UK, Canada wey no too cost19th February 2020 UK Student Visa: Ministers change 2012 visa rules to allow foreign students to work for two years afta graduation11th September 2019 Nigeria 2019 elections: No visa if una misbehave - UK and US cut Nigerians warning24th January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Skip Twitter post, 1 #bbnaijialockdown #BBNaija Thanks guys for voting Ozo Erica Vee Kid Doro Nengi pic.twitter.com/xB3rntDa2f— Chioma_light A.K.A lightschild (@light_chioma) August 2, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 So Ka3na and Lilo got evicted??
No be today Rimin Kebe cemetery begin enter tori, e no too tay wey BBC report about how rain dey expose dead body wey pipo bury for di cemetery.
Dr Richard Woolfson, wey be child psychologist, believe say di right way to speak with children about big issues like coronavirus depends on how old di pikin be.