text stringlengths 21 14k |
|---|
Nigeria: Tax dem wey government wan take get money |
#BlackIsKing pic.twitter.com/RHd1BjcggD— 𝒢⁷ 𖧵 ❂ 21/8 (@_taelicious) July 31, 2020 End of Twitter post, 5 Dat blue dress! |
Another time, dem do one national campaign wey dem dey call 'buy Naija to grow di Naira.' |
De emeritus arch-bishop for Douala weh e number two, of e four book, e bi don write about Anglophone problem deh publish some e interviews dem for dis mata say for 11 years problem no bi dey kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Bobrisky put leg for trouser with pesin wey bash im car22nd October 2019 Wetin be Bobrisky crime?2nd September 2019 NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials21st July 2020 1:06 Video, BBNaija 2019: Julius Agwu say Tacha no go win, she no dey rep Port Harcourt well, finally Big Brother disqualify her, Duration 1,0627th September 2019 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates host na Ebuka Obi-Uchendu - See interesting tins to know about di Nigerian lawyer wey go host di 2020 contestants of di television reality show19th July 2020 Big Brother Naija season 5 housemates contest dey start 19 July - See evritin to know about Nigeria biggest television reality show19th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates rules wey make di 2020 television reality show dey different19th July 2020. |
Di statement by Garba Shehu also talk say di president say make ministries, departments and agencies dey use country people to work for planning, design and execution of national security projects. |
"I think, instead of that make government find better way to make people dey responsible for social media and different ways dey to go about it." |
Another thing we de for inside dis tori Youths na di key to make Africa health better - Report14th September 2017 Robot wey dey replace pickin for school if e sick6th December 2017 5 ways to protect your phone and information inside am29th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018. |
Wia dis foto come from, BBNaija Erica hug Lucy from behind na so Lucy take di opportunity to tell Erica say she bin dey joke and say she no mean am at all, Erica respond say: "I dey sorry, I bin dey angry." |
Malabu oil trade money: Why Nigeria dey carry JP Morgan go court 19 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria crude oil dey attract plenty buyers from around di world because of di ogbonge quality Nigeria government dey carry finance company JP Morgan go court on top accuse say dem no shine dia eye well-well when dem handle di 1.3 billion dollars Malabu oil trade for 2011. |
Di police officers dey vex say dem neva pay dem dia salary and allawee for 6 months. |
Senator Abaribe don ask President Buhari goment to resign |
Authorities accuse di actor say im stage manage racist and homophobic attack against imsef for January - di actor don always deny di accuse. |
Kidnappers also abduct one 30-year-old Indian for Kumasi who dem demand ransom for, but Police rescue am. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus-Virus: Why Newcastle ban handshake for training ground28th February 2020 Coronavirus: La Liga don dey suspended as dey quarantine Real Madrid squad12th March 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Some of my friends tok say dem even finish di money before the end of dat day because as di goment first tell dem say GSM empowerment dem dey expect big money from 100k and above." |
As e be so, dem dey hold am illegally through legal process. |
Sake of di situation, Ghanaians dey transport demma sick relatives to hospitals in commercial taxi, bus den private vehicles. |
#EatDrinkFestival: Food matter dey happen for Lagos For im side, Esekhaigbe believe say dis one fit create better action and di real people wey get di cows go quick wan talk make dem solve di problem: Skip Facebook post, 3 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Chapter two for de bill for article 4,5,6, and 7 no di give commission for examine texts and regulations as e concern protection for human rights, deh aregue. |
Pipo need to wake up - Falz Watch di moment wen meet Eniola. |
12 February 2016 - dem kill 24 persons for Omoku. |
Tori as e dey hot be say dat leadership change inside di National Assembly fit no happun again as e be like say lawmakers from both parties don agree work for di unity of kontri. |
Atiku wey be di Presidential candidate of Peoples Democratic Party - PDP dey expected to attend Presidential debate later on Saturday. |
Dis her tok dey come afta di housemates bin finish to play dia truth and dare game wia some of dem drink alcohol. |
Age of consent dey equal, no mata di sex. |
Na sabi pipo do di research for Teaching Hospitals inside Calabar, Port Harcourt and Enugu southern Nigeria. |
If you don dey monitor primary elections wey don already happun for di past one week, you go see say na from one wahala to anoda dey shele. |
Di newspaper dey quote Ms Vengesai wey say she want marry again, and no want her experience for her marriage before to happen for second time. |
Di CAF mission be dey Cameroon last month and anoda wan go bi for March. |
Gorillas wey pose for selfie wit rescuers Snakes don pursue Liberia president comot from office After dem catch di parrot, police keep am for dia custody to interrogate am about wetin im know about di drug dealers. |
News Agency of Nigeria dey report say one oga for di students joinbodi Dominic Phillip para for Kaduna, northern Nigeria say dem close down MTN - wey be South Africa business - to stop di "tiff tiff of property and anyhow kill kill of African pipo, especially Nigerians wey dey live for South Africa". |
I am asymptomatic and will continue to self-isolate. |
Shatta Wale don put leg inside trouser with Wizkid fans |
End of Facebook post, 2 Shadrach Ukuma tell say since 2016, im don stop to chop cow meat for im house because if im stop to buy meat, e go reduce dia gain and di money wey dem go use buy arms. |
For dia road transport data wey dem release for 2017, di National Bureau of Statistics talk say na 11,363 accidents happen for Nigerian road for 2016 alone. |
"Na shameful tin, weti weh e di happen for front court, big cover-up, ah no know why deh no fit broadcast de trial for television. |
Kristie Randalll, Medical Capacity Building Director arrange training staff for 35 hospitals for de ten regions for Cameroon for make sure say de hospitals de follow WHO standards for do operation, mentor doctors and train some wan dem. |
for Chinese Women's Super League for di last Nations Cup Kgatlana score five goals for South Africa to finish di tournament as di top goal scorer and di best player of di competition. |
United fans no go care much about Chelsea misfortune as Manchester United record dia best result against Chelsea since di 1994 FA Cup final. |
Na 16 pipo tell dem say e don molest dem or dem see am wen e dey harass pesin wey dey work with am. |
Amnesty Nigeria oga Osa Ojigho say "e be like say dem never learn" from Chibok e say make dem chook eye inside di matter well-well na wetin she talk. |
Yusaku Maezawa: Japanese billionaire dey look for woman partner wey go travel wit am go moon 13 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Maezawa dey look for woman wey sabi enjoy life and get interest for space travel. |
Di heavy flooding kill a family of five and swallow over 20 buildings in Gwagwalada area council of Abuja on Saturday. |
Police say make I no appear for station again - Saraki Why we arrest senator Dino Melaye - Police Why yawa dey always find Dino Melaye? |
She go improve di quality of di teachers wey goment dey give work, she go improve dia training, change curriculum to beta one of di 21st century for schools and university, increase support for schools and university wit moni plus including scholarship and loan for students. |
Lifelessness on fleek.— Ifeanyi Emerald Ounah (@ify_zoe) January 7, 2019 End of Twitter post, 4 During di interview, President Buhari also tok say im goment don achieve food security and make fertilizer available half di price dem take meet am. |
Gombe and plateau state dem dey get plenty cases of smake bites and recently pipo for di states don raise alarm say snake wan finish dem for dat side. |
Sometimes na Urinary Tract Infections wey dey common among women dey cause dis infection. |
This ID card sef go work as visa to enter Russia. |
Na so Van Nam start to dey work illegally for one warehouse dey pack DVD dem. |
Another thing we de for inside dis tori Five scientist don win $100,000 NLNG prize3rd November 2017 Your wound for day go quick heal pass night wound9th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,15one hour wey don pass 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Fortuna Sittard: Sunday Oliseh fit turn baba for Holland 13 January 2018 Wia dis foto come from, Sunday Oliseh/Facebook Wetin we call dis foto, Oliseh don score di highest point for all di managers wey don come di club since 1980 Former Nigeria player Sunday Oliseh no need too much intro as player and as coach as im dey do big things for Holland. |
John Yekini na blind music teacher wey teach Cobhams Asuquo piano. |
Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw Messi don win battle ova Massi Di goal almost resemble di wan wey Diego Maradona score against England for 1986. |
Olodo, iti akwu.— Nwamaka (@nwamakaBank) August 1, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 So I just watched the Eunice Atuejide clip on the show hosted by Falz and Laila. |
Funke Akindele and her husband JJC Skillz plead "Guilty" to Covid-19 lockdown party 6 April 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Funke Akindele become popular for 'Jennifer's diary' feem wey bin dey show for Nigeria national TV Popular Nigerian actress Funke Akindele and her husband JJC Skillz plead "Guilty" for disobeying lockdown order wen dem appear on Monday morning before one Lagos court. |
Iran: Earthquake don kill over 200 |
Football corruption no be only for Africa Ghana gov't den FIFA wan work together to restore integrity for football But according to FIFA, di situation dey against dem code, sake of dat dem dey caution government say make dem resolve di matter. |
— OneTribeMag (@OneTribeMag) December 28, 2017 End of Twitter post, 5 Wetin join Ann inside di mata? |
Ugandan dey make like 780 dollars per year so dis arrangement dey always get K-leg. |
Na over N48 billion dem take buy di bus dem and dem use N22 billion take do import duties. |
As e be say na mostly through email dem dey do am, pipo dey usually call internet fraud 'yahoo', 'yahoo yahoo' or 'yahoo boys'. |
Wizkid must show face After Wizkid surprise im fans, comot with Davido wey end di fight between dem, many fans dey hope say Davido go do di same thing. |
Even pass say dem popular for Ghana, dem get correct following for Naija as dem don organize music with celebs like Wanda Coal, Wizkid and plenti odas. |
Concerning how dem take get dis number of building wey fit soon collapse for Lagos, Oga George say; "45,000 building na im dem dey construct everi year for Lagos alone legally or illegally but di professional wey dem train for construction no dey involve for more than 20% of all dis. |
Dem claim say na im and im gang dey responsible for di Kidnappings, armed robbery, cattle rustling, and assassinations wey continue to dey happun for di state. |
Mortuary workers for Ghana go start nationwide strike from 2 May till-till-till 23 April 2019 Wia dis foto come from, RIZWAN TABASSUM Mortuary Workers Association of Ghana (MOWAG) say dem go go nationwide strike from 2 May 2019 till-till-till sake of de low salary den poor working conditions wey dem dey suffer. |
Top music collabos wey fit happen for 2018 |
If [Trump] dey think to surprise us with di sound of dog wey dey bark, then e really dey dream." |
Mourinho wey come from Portugal, , win di League Cup and di Europa League for Old Trafford. |
Wia dis foto come from, Chikwe Ihekwazu Wetin we call dis foto, Chikwe Ihekwazu, di Director General of Nigeria Centre for Disease Control na im dey lead fight against di spread of coronavirus for Nigeria Nigeria don record 20,919 confam cases of coronavirus infections. |
45-year-old Aishatu dey live for Kaida Sabo village for Gwagwala, and she get eye problem. |
Oga Sowore enta court around 9:15 a.m. on Monday just before, di judge Ijeoma Ojukwu, enta di court room. |
Evribodi dey work togeda for Ramadan. |
Wia dis foto come from, State House Wetin we call dis foto, Wen dem bin President Buhari as as Grand Patron of the Nigerian Academy of Engineers for Nov. 2016 E also explain give say schools for di 36 states of the federation dey at liberty to fix resumption dates and dem must make sure say dem put adequate safety measures in place. |
No near pesin wey dey cough or sneeze. |
'How I dey take snap Aisha Buhari' Dem no support media player for your device 'How I dey take snap Aisha Buhari' 4 October 2017 Wetin e mean to be official photographer of Nigeria First Lady, Aisha Buhari? |
According to UNAIDS, Nigeria na number three for di list of country dem wey HIV dey very high and di people wey get di virus pass, na sex worker dem, men wey dey sleep with men and people wey dey use needle inject hard drug. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin dey start dis xenophobia attacks? |
Rabiu also say dia administration go provide work for all young Nigerians to ensure say dem no put hand for any crime. |
Herdsmen killing: State police na di answer |
For di hearing, lawmakers accuse Google say dem tiff content wey small-small companies like Yelp bin create, to make users stay for dia own web pages. |
I hope you are happy o cos you refused to show me Ozone. |
Obasanjo letter to Buhari: See wetin Nigerians talk about 2019 elections Day26: "My age no mata... |
"Even this one we go allow pipo wey dia finger get problem with card reader to exercise dia right to vote as far as we confam you to be genuine voter." |
Di other two happen for one join- join road and for one street near Commercial Avenue Bamenda. |
Okada man dey call me 'orobo' |
Meanwhile, Indians dey talk anoda thing, when dem face microphone: "Na lie jor. |
This is the embattled APC National Chairman, Adams Oshiomole being chased away by Security for breaching protocol at Presidential Inauguration in Abuja, shown live on NTA pic.twitter.com/PRc0bJTvjq— Usman Okai Austin (@Oma_igala1) May 29, 2019 End of Twitter post, 2 Buhari no give speech afta e take oath President Muhammadu Buhari no give inaugural speech afta e take oath of office for second term wit Security & Poverty as im biggest challenge. |
So I support wetin goment dey do." |
E say dem suppose even add cricket, wasp, ants butterfly, silkworm even scorpion join wetin we dey chop. |
Mallam Haruna Gwanduwawa na tok tok pesin for Karaye Emirate for Kano and na im dey speak on behalf of HRH Ibrahim Abubakar, e tell BBC say di Chief decide to grant di pipo request because di name dey negative and e fit dey affect di pipo. |
Even wit all dis one plus endorsement deals, Bimbo feel say na 2020 go be her year. |
Sabi pipo say di 1993 presidential election na di fairest and most peaceful one wey don ever happen for Nigeria. |
ue Terwase Akwaza "Gana" disturb north-central Nigeria, turn most wanted criminal before sojas kill am 9 September 2020 Wia dis foto come from, Amadu Mathias Wetin we call dis foto, Terwase Akwaza Terwase Akwaza alias "Gana," di most wanted man for Benue State north central Nigeria wey di kontri army confam say dem kill on Tuesday, first enta public eye for 2015 wen di Benue state goment grant am and 500 pipo amnesty. |
Buhari wan investigate why Army kill Police dem mistake as kidnappers |
For inside di video, we see one of im lecturers , Olayinka Ohunakin dey tok say im appearance dey enough to cancel di project wey im don present before. |
McGregor vs Khabib: Why dia fight neva finish? |
Di video Hart post for Instagram show am for hospital, and also as im dey recover for house. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.