text
stringlengths
21
14k
Tanitoluwa Adewumi: Pipo don dash over $85,000 to Nigerian chess champion
Dem say di only moni wey dem go fit pay workers na N22,500, wey be N4,500 increase on top di N18,000 wey workers dey collect.
Di genocide start for 1904 afta Herero and Nama pipo rebel afta Germany begin collect dia land and cattle.
"Battle of Santiago" For di opening match between Soviet Union and Yugoslavia, players blow dem sef sotey dem break jaw.
Trump admit say coronavirus pandemic go 'get worse' See wetin cause di quarrel wey make America order China to close embassy Tensions don dey rise between di US and China ova plenti key issues.
Di singer get 10 year old daughter, Casie Colson Baker.
Dia animals die sake of no water to drink and di family abandon dia native village for Badghis Province inside north-western Afghanistan and dem move go di camp near Herat.
Ghana cedi start dey show US dollars 'wossop' after en continues decline from Ghc 4.9 to a dollar at de start of 2019 to Ghc 5.90 last week there.
Malawi election: Court cancel 2019 presidential election
'Nigeria must not turn into kili-kili field' Two honest security men for Lagos Airport wey return handbag to Americana owner 'deserve accolades' - Buhari Skip Twitter post, 1 NAF HONOURS AIRMAN WHO RETURNED LOST 37,000 EUROS, GRANTS HIM ACCELERATED PROMOTION TO CORPORAL https://t.co/Gdb7rgEfwI pic.twitter.com/y0Pe2iy0Kv— Nigerian Air Force (@NigAirForce) July 26, 2019 End of Twitter post, 1 Tok-tok pesin Chief of Air Staff Air Marshal Sadique Abubakar don direct Chief of Administration Kingsley Lar to make arrangements to honour ACM Umar for showing example of integrity, one of di core values for Nigeria Air Force.
Africa Union: Yahya Jammeh I go 'protect' you from fresh arrest
Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger 12 January 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk?
28 cartons of fake sex drugs na im authorities seize for Kano 31 January 2020 Wetin we call dis foto, Na on Thursday January 30, 2020 na im dem gbab di fake drugs Kano State Road and Traffic Agency (KAROTA) say dem seize 28 cartons of fake sex drugs from one shop for di north western Nigerian city.
Di style of football wey Chelsea manager dey play na wetin dem dey call 'sarri ball' because of im name, Maurizio Sarri, but now e don turn to 'sorry ball'.
Drogo agree to give am gold crown but di reward na trap.
Another thing we de for inside dis tori How Imam take hide 262 inside mosque from killer 'herdsmen'28th June 2018 1:00 Video, 'Wetin my eye see for Plateau killings', Duration 1,0026th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Agamu dey among di suspected cultist wey Rivers State government declare wanted after di New Year day killing.
Pharrell Williams don move enter technology market
Authorities dem say dis thing wey happen so na terror attack.
KALAWAI'ANUI Amy Hānaiali'i WHEN IT'S COLD - CREE ROUND DANCE SONGS Northern Cree GOOD TIME Ranky Tanky RECORDED LIVE AT THE 2019 NEW ORLEANS JAZZ & HERITAGE FESTIVAL Rebirth Brass Band HAWAIIAN LULLABY (Various Artists) Imua Garza & Kimié Miner, producers REGGAE 53.
Im post for im social media accounts say at least thirty pipo die for di attack and say dem kidnap women and children too.
Bicycle suicide bomber don kill three pipo for Muna Dalti Nigeria army don kill two women suicide bombers Pipo dey suspect say e fit be di terrorist group Boko Haram wey dey behind di attack.
"Wetin dey dia be say, for now our work don get full stop until court tok odawise because as law abiding citizens we suppose respect courts and nothing like continuing di work underground."
Di paper stand dia ground say dem no do anything wrong.
Wenever I step on di pitch, I play for di team and all I want is to win.
Buhari WAEC Certificate: How to recover your original kpali if e loss, sabi fake certificate
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Woods now get five Masters titles Wozniacki don win her first grand slam title Nadal don return to number one "To get di opportunity to come back like dis, you know say dis na one of my biggest wins wey ever for sure.
Global Innovation Index: Nigeria no follow for kontris wey dey create beta ideas
ort Harcourt Court don stop APC local goment congress on Saturday 11 May 2018 Wia dis foto come from, Meshack Jaja Wetin we call dis foto, Dem bin destroy some property of di court earlier Justice Chiwendu Nworgu of di Port Harcourt High court don grant order to stop di All Progressives Congress (APC) local goment congress wey suppose hold on Saturday 12 May.
Nigerian government dey follow operate di SPDC.
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon6th March 2018 How Nigeria beat Cameroon 4-01st September 2017 Cameroon 2018 Election: Opposition wan hold dia Congress1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Dis na di sixth minimum wage we don dey negotiate for Nigeria."
Another thing we de for inside dis tori Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Video, Inside Vintage Exotics Ghana, one of di biggest collection of old cars for West Africa30th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
If e dey play games to see wetin you go do If pesin cari you for date come dey pretend say im no get money or dey form poor guy wen e hold correct bar to see wetin you do, run o!
Gina Rodriguez: How dis Hollywood actress chop 'anti black' accuse
Usman Umar wey be FCT police commissioner ontop operations say dem go sidon wit Abuja Environmental Protection Board to really understand why dem dey arrest women.
Some dey even comot for di site wit parts of di jet wey don burn.
Di DPO Maroko come go meet oga Shina Peller to tell am to make sure say im customers for di club no block di major road wey dey cause heavy traffic.
Na for 2013 former govnor Rabiu Kwankwaso pass law wey ban all forms of begging for any street for Kano.
Di artist wey dey dance naked Karina Igonikon Reporter, 9 March 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di artist wey dey dance naked Wen for 2015 Emmanuel Luka Musa tell im directors and producers say im wan perform naked, dem think say im don mad.
- UN21st November 2017 Burundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry6th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
false Femi AdesinaCopyright: Femi Adesina President Buhari dey tell pipo bye-bye before e enta planeImage caption: President Buhari dey tell pipo bye-bye before e enta plane Femi AdesinaCopyright: Femi Adesina Femi AdesinaCopyright: Femi Adesina President Buhari dey tok wit Katsina state Govnor Aminu Bello MasariImage caption: President Buhari dey tok wit Katsina state Govnor Aminu Bello Masari Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Di list of test wey dem ask dem to do include HIV/AIDS, Genotype, Hepatitis, pregnancy and odas.
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Another thing we de for inside dis tori Mountain Lion: Man use hand kill lion wey attack am wen im dey jog6th February 2019 Lion don kill one zookeeper for Nigeria7th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Event organisers, Charter House withhold de announcement of two awards sake of de security challenge wey dem get.
News of di boy death last year for Kibeta Primary school Bukoba town make pipo para all over di kontri and demand justice for am.
- Femi Adeshina31st July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Video: Gift Ufuoma You fit also read dis tori dem to underd Regina experience beta: Di Nigerian women wey dem ‘sell’ molest and starve for Lebanon Wetin we know about di 50 trafficked Nigerian girls wey return from Lebanon Nigerian woman wey dem wan sell for Facebook no gree come back Another thing we de for inside dis tori Lebanon domestic workers: Nigerian women wey go find 'green pastures' but dem ‘sell’ molest and starve for di Middle East nation2nd July 2020 Trafficking of girls: 50 trafficked girls return from Lebanon.
Another thing we de for inside dis tori Bleaching: African kontris wey don ban skin lightening cream10th January 2019 Blac Chyna wan launch bleaching cream Whitenicious for Lagos, Nigeria20th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Oxford English Dictionary don add 'Danfo', 'Okada', 'K-leg' and oda Nigerian Pidgin - Check out di meaning of di words21st January 2020 Abuja robbery: Customer Service staff tok how im take help robbers enta di bank1st January 2020 'Merry Christmas' man rob bank finish begin spray di moni25th December 2019 Nyesom Wike: How pipo react to di way Rivers State Govnor receive Oba of Benin and how e address traditional rulers15th January 2020 Justice for Chima: Autopsy say Chima die of high sugar level - Police17th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kano zoo lion wey escape don dey captured, afta e chop all di goats
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, President Joseph Kabila dey step down after 17 years for power Constitution no gree make president Joseph Kabila follow contest di election again, im don dey for power since 2001.
Since 199, billions of oral polio vaccines na don dey provided, and dis prevent about 1.8 million cases of wild poliovirus.
22 September 2020 ‘I dey make prosthetics for black skin tone pipo’ Video Video Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos BBC Africa Eye investigate one explosion for Lagos, Nigeria wey di shake di city well-well.
But on di second day, women and children no dey comot at all as dat one na pure men affair.
Second, di Nigeria High commission for South Africa need to carry out town hall meetings with Nigerians and different local communities for South Africa, wia dem go tok about race relations and begin to build beta relationship with each oda.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 16 people don die for River Niger boat accident Di boat bin carry 60 passengers before e jam one tree wey dey for di middle of di river wey make di boat sink.4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Students no go dey allowed to browse social networks, instant messaging apps or look pornographic things.
If to say we truly vote for one pesin or dat party, we no dey know.
But, e add say parents and teachers and churches get for make taim for advice young pipo wit de present situation weh violence dey for all corner.
S SIEC : State Independent Electoral Commission.
E no dey fashonable again to sey women na kitchen dem dey end bekos from di wans wey we don taste , five stars na e dem collect.Africa don grow finish so women fit rule and since Africa begin dey grab independence well well na onli few women don rule but meni don hold wan or two post foh dia different kontries wich dem do well.Pipo laik Ellen sirleaf wey bring peace to Liberia and Ngozi Okonji Iweala wey mek Nigeria di best economy foh Africa and fastest growing economy in di world foh her taim go tell us how e go be if women get chance to siddon foh di presido sit.
"Di results from both Zimbabwe and South Africa show say true true, di Foods and Drugs Laboratory bin see Sildenafil Citrate", one statement wey di Zambian authorities release tok.
Another thing we de for inside dis tori Govrnor Abdulfatah Ahmed don port from APC go PDP31st July 2018 Na who dey run di Twitter account for APC?15th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Zidane don waka comot Real Madrid Arsenal go appoint Emery as coach Lopetegui na former goalkeeper play once for Real Madrid senior team but im play 107 matches for Logrones.
One Journalist Pamela Newkirk, wey don write well-well ontop dis mata and bin tok about different attempts ova di years to cover up wetin happun to am.
Iche tell BBC Pidgin say na wen im dey secondary school naim e follow im friends begin take (igbo) marijuana just to catch fun but now im dey regret am.
When di train line wey dey link Abuja to Kaduna (wey China drop $500m loan for) open for 2016, pipo use am because na new tin, as many of di kontri railway system don spoil finish from colonial era.
Statisticians support di way dem take conduct di study.
Di two times wey di oga for police no show, im send pesin wey go represent am but senate no gree.
History be say all of dem from di same area come out.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Disinfectants na dangerous substances wey fit cause harm if pesin eat am.
End of Facebook post, 1 DAYSTAR CHRISTIAN CENTRE Wia dis foto come from, Sam Adeyemi Wetin we call dis foto, Pastor Sam Adeyemi and im wife Adenike Di popular Church for Lagos wey Senior Pastor Sam Adeyemi dey head say dem go continue dey hold services online.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Na serious matter Di level of one small matter wey dem dey call PM 2.5 wey fit enter person nose and lung reach up to 700 micrograms per cubic meter for some areas.
5 tins about Baba Sala Dem born Moses Olaiya Adejumo wey im stage name na Baba Sala on 17 May 1937.
Di leaders na president of Nigeria, Ghana, Burkina Faso, Benin Republic, Ivory Coast and Guinea Conakry.
According to Joy FM, reliable sources for CID reveal say dem go process Chika Innoidim John for court soon, wey de two oda suspects, Udoetuk Wills den John Orji who police charge plus kidnapping go face fresh murder charges.
She add say e dey important for am say her horse no suffer any pain when e die.
De oda ministers dem and Prime Minister no change.
Sisiku Ayuk, odas get Cameroonian nationality, na asylum seekers but military court go still try dem
As di plenty clash dem wey don dey happen between herdsmen and farms for many years now don worse, Nigeria federal government believe say na cow colony go fit settle di matter.
Im talk with on im career, how ghetto life affect am and how everybodi just like entertainment.
Na for February weh Human Rights watch komot e 2019 report as e concern tins dem weh deh happen for 2018 for Northwest and Southwest Cameroon.
Di former Chelsea player sign for Liverpool from Roma for 2017.
To show say she sef dey serious about di water matter, she say she and her husband dey try to use little water‚ sotay sometimes she dey worry about wetin fit happen to their health.
Wia dis foto come from, FRSC For ground for wia di accident happun, school bags, exercise book and text book just scatter for ground.
Oda traditional method wey Dr. Jaja don hear include; some men dey use blomblom (ballon) wey dem claim na rubber like condom some men dey even use waterproof wrap some women dey drink water wey get hot pepper use cancel belle odas dey drink kaikai with marijuana, wey dem dey call monkey tail to flush belle while odas dey drink water wey get lime plus garlic Dr. Jaja add put say all dis tins no too dey healthy for di bodi and some cause for pesin bodi.
Di Nobel Prize na one of di biggest and most respected award for di world.
Election preparations start since March 13, 2018 Director Public Affairs/Civic Education, Sarah Hope Menney-Amgbare tell BBC Pidgin say dia preparations start since March 13, 2018 wen dem get training wey International Foundation For Electoral System IFES do wit support from USAID and UKAID.
June 12: Wetin Nigerians dey use #BuhariHasFailed tok for social media
Stormy Daniels: Why police arrest America blue film actress wey get case against Donald Trump 12 July 2018 Wia dis foto come from, FRANKLIN COUNTY SHERIFF'S OFFICE Wetin we call dis foto, Di Franklin County Sheriff Office na dem give dis mugshot picture America blue film star, Stormy Daniels, don enta some wahala for strip club for Columbus, Ohio, US.
Di event wey first dey visible from North and South America, as well as parts of Western Europe.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 President Emmanuel Macron don invite Gassama to di Elysee Palace on Monday to thank am personally.
D'banj rape accuser react to 'unlawful arrest'
Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Dapchi Girls: Goment neva visit di family of Leah Sharibu wey still miss15th May 2018 Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
People's Alliance for National Development and Liberty (PANDEL) 22.
Salah go face im former club for Champions League Uefa Champions League: Five things wey happen for Wednesday night Dis na di top six things wey happen for Santiago Bernabéu Joshua Kimmich carry Real for mind Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Joshua Kimmich score di first goal of di match.
100-year-old Imam for Ghana who go church Ghana arrest 'Western Togoland' group Upper West Regional DCOP Okyere Buah-Appiah, talk Accra-based Joy FM sey dem arrest de man after tip-off from one church member.
How she no be my pikin.'"
And dem be dey move with gun trucks and okada, come enter one military base and IDP camp Military pipo neva talk on top di mata.