text stringlengths 21 14k |
|---|
This new generation of Afrobeats musicians don proof say, wetin dem play at home, dem fit play away. |
Di IEBC fit cancel the election, start everything new, or dem go just declare Uhuru (Kenyatta as) President. |
Champions league go resume for August - See wetin go change when How English Premier League table dey look like now Skip Twitter post, 1 The UEFA Champions League draw is complete! |
Plenti investment don enta Magodo for dat kain thing to fit happun. |
Atletico Madrid dey second wit 72 points. |
He question government on dis matter sake of he explain say de ruling government abandon hospitals wey dem build plus other ongoing projects wey dem for complete. |
Match time: 6:30 pm Match day: Sunday 10 December Stadium: Old Trafford Match wey club don win Goals wey club don score Another thing we de for inside dis tori Paul Pogba: Man U oga Mourinho say e get long-term injury30th September 2017 Video, Man U own Zlatan say im no dey go anywhere24th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Im don deny di accuse dem. |
As di Chinese galamseyers come Ghana, most of them born with di local women wey di kiddies still dey di country. |
Di party dey react to di Supreme court judgement wey sack Emeka Ihedioha and confam Hope Uzodinma as di govnor of Imo State. |
Wia dis foto come from, FLORIAN PLAUCHEUR Nigeria don sign agreement wit Germany to help increase power Oga Felix say, to get dis special service, e get different criteria wey di area wey want di light gatz meet. |
''Im threaten am again for June after she criticise di way im dey fight against drug wey don kill thousands of people''. |
Eyitayo dey married to Madam Eno Jegede wey also be lawyer like am. |
Nigeria don qualify for Afcon quarter finals Mane fit carry Senegal for back reach Afcon finals? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Lagos missing children: Five pikins miss inside Otto community between Jan. 2019 and now21st August 2020 How Abuja FCDA tear gas resident demolish dia house for early morning19th August 2020 Tolulope Arotile death: Court charge suspect with culpable homicide for accident wey kill Nigerian Air force flying officer20th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Dem warn am say dem don carry im son comot from Jos and make im no report di mata to security agency dem. |
"Ah shock for see dis kana tin, human being don turn na toy, ah no know wusai we di go with dis kana devilish tins dem". |
"Dem go get dedicated customer service and one team go stand-by to deal wit all dia issues. |
For Nigeria, dem no dey allow visits from family members to isolation centres according to di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) oga, Dr Chikwe Ihekweazu. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Rights group di call kidnappers for free principal30th May 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Anglophone Crisis: Civil war cloud di hang ontop Cameroon- Crisis Group2nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So, me sef, de thing di touch me sotei for seka say we di fear say dat kind thing fit happen again for dis missing southern Cameroon leaders." |
Im dey tok about im mama, Diana, Princess of Wales' sudden death for 1997, he say: "I don see wetin happun wen dem turn pesin wey you love to commodity sotay you know dey see di pesin as real pesin again." |
"We di hide we identity for community, say we bi teachers, even dress laik pipo weh e di go farm den take clothes go change before we enta school or exams centre". |
Another thing we de for inside dis tori UFC 248: Israel Adesanya na still champion, beat Yoel Romero by unanimous decision8th March 2020 Israel Adesanya: Nigerian fighter beat Whittaker to win UFC 243 middleweight title6th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Boko Haram don dey operate for Nigeria since 2009. |
Wia dis foto come from, @NGRPresident Dis na as tori don land say e don already sue Jackson Ude for defamation of character. |
I dey listen to radio wella so i dey always informed about dis kain tings so i dey use wetin i learn tell pipo." |
Another thing we de for inside dis tori Arsene Wenger go comot for Arsenal wen dis season end20th April 2018 Arsene Wenger: See wetin pipo dey talk20th April 2018 Atletico Madrid 1-0 Arsenal (agg 2-1)4th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Wetin be dis Hijab palava for Twitter?15th December 2017 Sexual Harassment: Women wey accuse Donald Trump feel say dem don forget dem4th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"We still dey negotiate wit dem to release di stadium for us to host di president," im tok. |
Seven tins wey go happun during 'total lockdown' for Coronavirus According to di govnor, "di sickness come from oversee so we need to end am becos dis coronavirus no dey look any pesin face." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To dey use outside as toilet (wey be Open Defecation) na big problem all over di world Mr Henry Bagah wey be di Environmental Health Minister for di Upper Region, talk say im hope dis Open Defecation Free Ghana Campaign wey dem bin start on Tuesday go help Ghana comot dirty and disease. |
Programmes wey di president and im delegation go follow do High-Level meeting organized by the President of di 74th UNGA on Universal Health Coverage with the theme, "Moving Together to Build a Healthier World." |
Shortlisted for di Commonwealth Writers' Prize 2010: Best Book (Africa), for The Thing around Your Neck 43. |
"We bin do meeting wit those wey dey involved on Monday and di National Working Committee say make we make some kain adjustments," im tok. |
Last moon, World Health Organisation (WHO) sound warning say measles di kam back strong-strong. |
Di event na closed-door meeting and over 2,000 delegates dey attend. |
Another thing we de for inside dis tori Pierre-Emerick Aubameyang: Wenger say 'nothing nothing' yet23rd January 2018 Pierre-Emerick Aubameyang: Arsenal fit comot up to $84m for di Borussia Dortmund striker29th January 2018 Alexis Sanchez don join Man U, Mkhitaryan join Arsenal22nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Government bi violate law for bring back de pro-independence leader dem back for Cameroon, REDHAC join UNHCR for tok. |
One Glam_byBerna wey im handle be @AmugeBernadett3 say make Uganda sef follow join kontris wey don import di drug. |
Dem go set you up - say something wey go make you react and den hit you wen you react. |
Wizkid latest album na 'Sounds From The Other Side' and dis na im third studio album. |
Just tell us to vote for you again pic.twitter.com/dPURBfppI9— Hamzah (@AladeyHamzah) January 23, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 7 Accreditation and voting ongoing in most LGA’s in Ekiti State. |
olice deploy to APC National Secretariat as Nigerian politician Abiola Ajimobi vs Victor Giadom dey drag who be party chairmo Dooshima Abu , Abuja 23 June 2020 Wetin we call dis foto, APC National Secretariat on Tuesday afternoon as tori begin fly upandan say police go see Nigeria Police Force headquarters on Tuesday explain why dem do special deployment to APC National Secretariat as Nigerian politician Abiola Ajimobi group dey drag national chairmanship of di party wit Victor Giadom. |
Coronavirus lockdown update: Lagos don release guidelines for cinemas, hotels, bars to reopen |
We no get report say deh see lawyer for court". |
Some NDC leaders like Sylvester Mensah describe de arrest den interrogation of Ofosu Ampofo as huge joke, sake of dem dey look wrong direction over de kidnapping issues. |
President of di Catholic Bishop Conference of Nigeria, CBCN, Archbishop Augustine Akubueze wey lead di protest say dem decide to do di we-no-go-gree waka as dem don turn to hear from Nigeria goment wey say "dem don technically defeat Boko Haram." |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass Even though Nigeria government say dem don defeat Boko Haram, BBC research show say no be like dat at all.26th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Somali and Turkish officials na im wan launch di camp, wey go fit train up to 10,000 soldiers at di same time. |
According to one 2016 blog profile, dem born Oga Saleh for Saudi Arabia and he dey move wit im family well-well before dem later settle for Rochester, N,Y and later dem setlle for Poughkeepsie, N.Y. Saleh na di son of Bangladeshi immigrants, he learn how to code and begin develop apps as a teenager, im friends tok. |
She say she like clean place, clean pipo and like to dey true to hersef. |
But as pipo dey complain say di prostitutes dey enta road wey dem no suppose enta, na so goment arrange di sex booths. |
Femi Fani-Kayode take back 'insult' against journalist wey ask am 'bankroll' question inside viral video |
CBN also nack di banks fine; Standard Chartered PLC gbab N2.4 billion ($7.86 million) Stanbic IBTC Bank PLC cari N1.8 billion naira Citibank chop N1.2 billion naira Diamond Bank PLC see red wit N250 million naira Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, MTN don face plenti wahala for di last 17 years since dem begin operate for Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori How shayo fit affect your mood22nd November 2017 Video, Beer Festival don land for Nigeria26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Oda tori pipo dem for 2010 put Akere Muna e name among de eight candidate dem with big chance for enter Etoudi (presidential palace. |
Dem rush am go hospital come discover say na wound for spinal cord. |
But those three days bin dey enough to gada plenti tins about am and e begin make pipo to tok. |
Check NPF Zone 2 Command Lagos Press Release for more details. |
Height must pass 1.68m for male and 1.65m for female Applicants must dey medically and physically fit Applicants must not get criminal conviction(s) from court of law in dia history Applicants age must dey between 23 and 27 by January 2021 Applicant must get valid birth certificate wey di National Population Commission endorse, Hospital or Local Government Council or valid age declaration Applicants must get at least first degree and no get less than Second Class Lower Division or HND wey no less than Lower Credit for arts, sciences or humanities from accredited institution of learning Candidates must submit Letter of Attestation from dia former institutions Candidates must not draw tattoo or write any thing for body Candidates must don finish NYSC, get NYSC discharge certificate or a valid certificate of exemption dos wey just serve finish fit apply Candidates must not be members of any cult/secret society/fraternity. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 For 2007, dem give Achebe di Man Booker Prize wey be prize dem dey do every year for di best original novel, wey dem write for English. |
Another thing we de for inside dis tori Video, See di 13-year-old girl wey dey cry blood28th February 2018 Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month11th May 2018 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 New medicine fit make your blood kill mosquito wey bite you18th April 2018 Na cloth I dey use do sanitary pad - secondary school girl30th May 2018 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria |
uhari in South Africa: President Buhari say make Nigerians wey dey spoil di kontri name abroad change 4 October 2019 Wia dis foto come from, Nigerians in Diaspora Commission Wetin we call dis foto, President Buhari and President Ramaphosa Nigeria President, Muhammadu Buhari don advise di few Nigerians wey dey sometimes give di kontri bad name abroad to stop dia bad character and be good ambassadors. |
President George Weah wan give im kontri highest award to Arsène Wenger Le Roy, na im discover Weah wen im dey play ball wit one Cameroon club for di late 1980s and recommend to Wenger wey dey coach France club Monaco. |
Wia dis foto come from, Marjorie Fiedler Wetin we call dis foto, Marjorie Fiedler atrtend one of Nigerian DJ, Obi paties for Instagram Anoda pesin wey be music artiste, LSMK wey im real name na Olisa Ogbolu also tok how im host listening party for im Instagram page, for im music wey im neva release yet. |
Diabetes na serious sickness wey dey kill ova one million pipo each year - and anybodi fit get am. |
"Even educated workers dey go through training and workshops to improve dia work let alone those wey no school at all." |
Di state don dey do mass burial for people wey don suffer from herdsman man attack since January 2018. |
Even for BBC Pidgin social media post, Nigerians and odas don express dia mind too. |
Another thing we de for inside dis tori One million new sex infections dey appear evri day - WHO7th June 2019 Measles increase by four times for 201917th April 2019 New Ebola outbreak for central Africa dey make pipo fear13th June 2019 World Malaria Day: Wetin be malaria and how we fit stop am?25th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"E beta say dem don land for Nigeria because e go help dem get di personal feel of di musicians," im tok. |
In 2020, I did a giveaway of up to 1 billion yen. |
Except now she do plastic surgery and e dey very hard to know say na her. |
I cross road and before I even reach the middle, I hear gunshots. |
Boko Haram kill 65 pipo, attack mourners for North-East Nigeria |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis kain attack dey happen well well for north-east Nigeria Fight against terrorist group na one of di main agenda of President Mohammadu Buhari government since im enter office on May 29, 2015. |
1 October, 1975 Before mp3 player, ipod and mobile phone wey fit play music wey you don load inside am, for pesin to cari music around, you go use wetin dem dey call Compact Disc or CD. |
Di drama don carry many praises and dem dey shoot di season six. |
"One incident happen for Ashaiman Adjei-Kojo underpass where someone wey dey drive around , but de floods sweep dem into de drain." |
Family and friends say final goodbye to Ibidunni Ighodalo "My heart dey heavy" - Pastor Ituah tok for im first interview since im wife Ibidunni death Di life and times of Ibidunni Ighodalo, pastor and ex-beauty queen Ibidunni Ighodalo family don conduct autopsy for her deadi bodi, see her final plans just before she die Nollywood dey mourn anoda Yoruba actor wey die Another thing we de for inside dis tori Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince - see fotos and videos wey go totori you10th August 2020 Buruji Kashamu: Why Obasanjo tribute to di late senator vex kontri pipo9th August 2020 Church resumption in Lagos State: MFM, Synagogue, Daystar, oda churches wey no go reopen dis Sunday afta goment lift coronavirus lockdown order9th August 2020 Ajimobi burial: Senator Abiola Ajimob, Oyo ex-Govnor die for coronavirus complications - See wetin we sabi about im death & burial28th June 2020 Bayo Osinowo: Senator Adebayo Osinowo AKA Pepperito die at di age of 64 - dis na im brief biography15th June 2020 Ibidunni Ighodalo dead: Pastor Ibidun family don do autopsy for her deadi bodi, before her death she share Ibidunni Ighodalo Foundation plans for In Vitro Fertilization wit TY Bello16th June 2020 Ibidunni Ighodalo funeral service: Family and friends say final goodbye to di Pastor of Trinity House Church and Elizabeth R founder20th June 2020 Edo State Governorship Election: How President Muhammadu Buhari endorsement of Osagie Ize-Iyamu go affect im friend Gov. |
ay dem no ban importation of milk inside Nigeria 27 July 2019 Wia dis foto come from, Google/free image Central Bank of Nigeria (CBN) don come out tok say dem no ban di importation of milk inside di kontri as "dem no get di power" to do so. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Security forces dey clash with protesters1st October 2017 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Cameroon Anglophone crisis: 'Paul Atanga Nji visit na joke'1st April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Authorities from di states don assure NEMA say dem go come carry dia people. |
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams don born her first pickin2nd September 2017 Royal Baby: Duchess of Cambridge dey expect third child4th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Adelaide doctor & cave-diving specialist Richard Harris, gave up his holidays so he could assist with the Thailand rescue operation. |
Before you go load anoda data finish, anoda pesin fit don buy evritin. |
Oga Johnson been argue say im bin wan carry out di suspension ahead of di Queen speech so im go fit tok about im goment new policies. |
See for yasef; Skip Twitter post, 1 #AMVCA2018 Who came first? |
Robert Mugabe state funeral go happun next weekend |
For 1431 inside Notre-Dame dem make Henry VI of England king of France. |
No cure dey for di disease but di polio vaccine dey protect children for life. |
Wetin she find out no sweet belle at all. |
Another thing we de for inside dis tori Epiliepsy: Scientists for obodo oyibo don find new treatment for di mental disorder2nd January 2019 Ghana Food den Drugs Authority ban medicine adverts for 44 diseases22nd August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
E say dis decision fit lead to more division. |
Wia dis foto come from, Reuters Im also introduce new rules wey go help increase discipline for di party and all di things wey im don do to fight corruption wey don punish over one million people. |
For 2017, health and social welfare, agriculture and road transport bin dey among wetin goment use di external debt moni take service pass. |
According to statement from di country Ministry of Hajj and Umrah, dem take dis decision sake of say di pandemic still dey on and di risk of coronavirus to spread for crowded spaces and large gatherings and transmission between kontries still dey. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.