text stringlengths 21 14k |
|---|
No be only Ms Nyong'o dey talk di 'no touch my hair campaign' as Solange Knowles bin do her own when Evening Standard comot plenty of di braid wey she bin do for dia cover. |
It appears that some of us especially those who are not good or are selective at remembering d past, are also not willing to use Google— Lauretta Onochie (@Laurestar) August 29, 2017 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Thank you @Asukwoeb. |
Liam , 28, don act for inside some feems like 'The Last Song' (2010), 'The Hunger Games series' (2012-2015), and inside Independence Day: Resurgence (2016). |
Wetin we call dis foto, Na 15 girl pikin and woman dem display dia beauty wit colourful dress for stage tori how deh no di lef anytin stop dem. |
Dem comot Milligan monument to "recognise di wishes of di community" di Canal and River Trust tok. |
ria: Court say make IPOB members remain for prison 18 September 2017 New Informate 19 September 2017 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Army say IPOB members bi terrorists One High Court for Umuahia, Abia State, South East Nigeria, don say make 67 members of di Indigenous People of Biafra, IPOB, stay for prison. |
Skip Twitter post, 1 27 years ago, this guy promised me a life full of adventure. |
"I no know any part for Torah, Bible, Koran or anytin wey say make persin no take vaccine," na so Bronx Democrat Jeffrey Dinowitz tok. |
Ghana Minority call on law enforcement make dem arrest Kennedy Agyepong now-now Audit service, paperless port den special prosecutor office improve corruption perception for Ghana - GII E tok say although he dey sympathise plus Hussein-Suale en family over en death, he no regret di fact that he publish Ahmed en pictures sake of Anas Aremeyaw Anas dems dey do di same tin. |
ria 2019 Elections: How many Political parties you sabi? |
One video don show as six aid workers dey beg gofment to come release dem from terrorists hand for northeast Nigeria. |
Nigeria election office - Independent National Electoral Commission, INEC on Wednesday announce say dem don begin collect application from pipo wey wan work wit dem during di 2019 general election. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wen person puff di pipe with shisha, na so di charcoal on top go dey burn Ghana go also be di first West African country to do dis kain thing. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you24 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Dem be di best for di kontri. |
So why e be say Greenland get dis kain high rate of abortion? |
Nobody know wetin cause di jailbreak but no be today jailbreaks don dey happen for Nigeria. |
I just know this video makes me giddy. |
Fon Abumbi II, his life in danger @UN @AU @AJEnglish @CNN @BBC pic.twitter.com/n6cAphawBk— Numfor (@FNFORSC2) September 24, 2019 End of Twitter post, 1 No bi all, de also broke enta Takumbeng Shrine weh e don bi 35 years old, weh goment and World Bank repair. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori about how dem dey arrest Nigerians abroad full ground Dem arrest 19 Nigerians for Kenya Last week police for Kenya arrest 19 Nigerians sake of say dem dey do 419. |
Winner: Nigeria Algeria vs DR Congo. |
#HCQWorks pic.twitter.com/fenaM9FDHV— Stella Immanuel MD (@stella_immanuel) July 28, 2020 End of Twitter post, 1 But sabi pipo still dey study if hydroxychloroquine (and one drug wey resemble am wey dem dey call chloroquine) dey effective against coronavirus. |
Skip Twitter post, 1 A lack of decent toilets is crippling the education system in Nigeria. |
Anoda 11% say na lack of experience. |
As soon as di mama enta di house, Taiwo nack her wit plank, pressing iron and UPS charger to make sure say she no survive di attack. |
Barrister Musa Salihu na legal practitioner for Nigeria's capital Abuja and e tell BBC say wetin go happun for Court of Appeal be say dem go set aside Sharia Law wey convict Aminu and use Nigerian laws. |
Bad pipo send explosives to Clinton and Obama house |
Remember Ogbe tell BBC Pidgin say di election hold for di 8 local goment areas for di state and na one of di best election dem don record for di state as e bin dey very peaceful. |
Some Nigerians enta street protest and even create di #EndSARS campaign, unto how dem say di police unit dey take treat especially young pipo. |
"Na form of passive attack on any woman or group of woman wey dare to go against or speak against di bad tins wey dem dey do woman so dat dem go fit sahme dem into submission. |
Who know weda na anoda tin we go dey tok now, if to say di pipo wey wan use coup comot Gabon President Ali Bongo for power succeed. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Mohamed Salah dey say: 'abeg vote for me' "Di game last 94 minutes, and we bin get 10 to 15 very bad minutes, and dat na di reason wey we lose," according to Egypt manager, Héctor Cúper. |
Yakubu Nkeke say di woman claim say di conditions for di villages wey dem keep dis girls dey very poor, wit small food. |
Dis na after dem confess say na dem bin dey disturb Awarra Court area as well as dey do pipeline vandalism. |
Let me assure that security agencies are working to arrest those behind the regrettable attack in Benue State, and prevent further attacks.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) January 3, 2018 End of Twitter post, 1 How di attack take happen? |
afta Supreme Court ban dem from election Rivers State APC go appeal today court judgement against Tonye Cole, oda candidates? |
Engage di national security adviser on di implementation modalities of di December, 2019 national security strategies; c. Engage di national security institution to discuss di operational structures, funding, equipment and staff is position in order to review di national security arrangement to make am more responsive to fit dey tackle di plenti security challenges wey dey face di kontri and di pipo; d. Produce one write up ontop di implementation modality/ blueprint ontop di ways and means of tackling di current security challenges for di consideration of di Senate. |
Another thing we de for inside dis tori National Assembly Nigeria: New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval28th November 2018 UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta25th June 2018 ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dapchi School Girls: Yobe State government say dem no bin give correct info about missing girls 22 February 2018 Wetin we call dis foto, Confusion dey ground on top di school pickin dem wey dey miss since Monday for Government Girls Science Technical College, Dapchi, Yobe state. |
Di two team score dia third penalty and Nigeria score dia fourth join but wen time come for South Africa to balance di score, Motlhalo miss to send Nigerians into jubilation. |
Another thing we de for inside dis tori Liverpool win Premier League: Reds 30-year wait for top-flight title don end25th June 2020 See why Adebayor and im club, Olimpia part ways afta four matches1st July 2020 Afcon 2021: Why CAF move African Cup of Nations to 202230th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, PA Media Wetin we call dis foto, Pipo for Bristol stop to take photos of di new statue Di council of leaders for di City don form committee historians and oda experts to research wetin be Bristol "true history". |
Plenti political interest for di party don dey cause kasala on top who go control the soul of di party afta Abuja Court ask give Adams Oshiomhole suspension make im step aside. |
Most times wen dis kain tin happun, di petrol stations wey close down dey get fuel but refuse to sell untill dem don get order from dis powerful petroleum workers union to begin sell. |
#mbgn2018 #mbgnbayelsa2018 A post shared by Most Beautiful Girl in Nigeria (@silverbirdmbgn) on Sep 21, 2018 at 4:07pm PDT End of Instagram post, 4 Miss Nasarawa Obianuju Ononuju win MBGN Model. |
"My oga brother bin dey use phone dey vdeo everthing and I later go back to my room." |
We go improve intelligence gathering and our border patrols to choke Boko Haram finance and equipment channels. |
PHE talk say for some disease to stop, patients suppose join hand inside di mata, do wetin beta. |
Police shoot kill one man afta im stab six pipo including one police officer for di Park Inn hotel on Friday June 26. |
residency - Obasanjo letter to Buhari: Why we no go follow am drag - Presidency 24 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigerian Presidency don decide say dem go keep shut and no go chook mouth give former President Olusegun Obasanjo. |
Kenya doctor wey operate wrong patient head dey on suspension 2 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Kenyatta National Hospital na di oldest hospital for Kenya One doctor for Kenyatta National Hospital chop suspension after im mistakenly operate di wrong person head. |
We love and need our Military and gave them everything — and more. |
E say di INEC declaration no follow for law and na rape of democracy because PDP demand say make dem no announce di result. |
atalan jailed MPs attend Spain parliament opening 21 May 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Catalan politicians register as MPs on Monday Five Catalan separatist politicians wey dey on trial sake of say dem accuse dem of rebellion - don take dia seats for Spanish parliament under secret police guard. |
32-year-old Rosmit Mantilla wey be LGBT rights activist na one of di 3000 pipo wey dem arrest for 2014 as anti-goment protests shele for di kontri. |
If she no tok, no be consent. |
India police comot 106 capsules of cocaine from woman belle |
Nnnanna say e dey shocking wen im see say pipo yakpa wey no know say di constitution dey support laws wey no favour woman. |
"Di kain way my mama feel wen I dey write di exam no good at all, even sometimes she go dey cry dey say which kain pikin be dis." |
Nigeria killing: 35 people die for Zamfara dis week |
(For a contemporary classical composition composed within the last 25 years, and released for the first time during the Eligibility Year.) |
Na di country Interior Minister Aref al-Khodja tell sabi people for Tripoli say "direct instructions don dey ground to form investigative committee so dat we go know di truth, come still capture di wrongdoers, and those wey dey responsible, carry dem go front of court." |
Another thing we de for inside dis tori AWCON 2018 final: Nigeria Super Falcons beat South Africa Banyana Banyana to carri di cup1st December 2018 AWCON 2018 final: Super Falcons victory sweet Buhari, plenti Nigerians for belle2nd December 2018 AWCON 2018: Cameroon na first team for qualify for semi-finals from group stage21st November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Wetin be di work of chief of staff To co-ordinate di activities of all di Principal Staff Officers of the President Pass all di message, directives and decisions of the President to the SGF, CDS. |
Precious Elekima: How Rivers SDP Governorship Candidate use thugs attack BBC Debate for Port Harcourt |
The third instalment na dem say go be di longest, running to 82 minutes. |
Make we come togeda to build our State." |
Zainab Aliyu: "Wen I tink of dis moment I go begin cry" Dem no support media player for your device Zainab Aliyu: "Wen I tink of dis moment I go begin cry" 15 May 2019 Di Nigerian woman wey Saudi Arabia release from dia prison Zainab Aliyu don land her hometown of Kano, northwest Nigeria. |
"When dem carry us go Ebola centre, dem burn our clothe; everything wey we get, but after we comot hospital, nothing dem give us. |
Zoe tell BBC say na yeye-yeye informate dem find so, "I decide to enta medical journals instead". |
End of Twitter post, 1 6. |
One report also come out say Nkurunziza wife test positive for coronavirus - dis na di disease wey oga Nkurunziza no too take serious sotey im even do election during di outbreak, plus even pursue World Health Organization (WHO) representatives from di kontri. |
Lagos: 3 pipo die for Ojuelegba bridge accident |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 She enta Twitter post her church mind ontop di whole tori. |
28 May 2019 Nigeria president Muhammadu Buhari and im All Progressive Congress party promise to revamp di health sector. |
Di kontri na di second for Africa after Egypt wey confam dia first case but later say, di patient wey catch am don dey free of di virus and don dey recover. |
na wetin she go tell you to hala if you call Tosyn Bucknor radio show, wey be say you sef go know say she be correct Naija girl wey dey down to earth. |
Algeria Presido Bouteflika don resign afta 20 years for office Wia dis foto come from, Reuters Zimbabwe experience Di tori no different for Zimbabwe wia kontri pipo decide say di thirty years wey President Robert Mugabe do for office don do. |
India: Pickin wey dem rape don born |
Another thing we de for inside dis tori Isa Funtua, Abba Kyari, Zulaihat Buhari, death of close friends and relatives to President Buhari21st July 2020 Coronavirus update: Who be Abba Kyari, Nigeria President Muhammadu Buhari Chief of staff wey die?18th April 2020 Kidnappers don gbab president Muhammadu Buhari townsman di head of Daura2nd May 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di names and places dem change am to protect di identity dem of di victims Another thing we de for inside dis tori Video, Libya: ‘We born our pickin for detention centre’7th December 2017 Video, World Migrants Day: 'I miss di noise everywhere for home'18th December 2017 Libya Migrants: Returnee dem flights dey suspended - Agency16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So far for dis year, more than 152,000 people na im don try di dangerous journey across di Mediterranean to go Europe, and nearly 3,000 na im don die on top - dis na according to fresh UN information. |
Kevin Spacey: Netflix go cancel House of Cards Bill Cosby fit end im life for jail One young production assistant wey bin work for di comedy feem "Going in Style" wey Freeman act, say im bin dey like to tok on top her figure and wetin she wear, and e reach one day wia im try to cari her skirt go up and ask am if she wear underwear. |
Another thing we de for inside dis tori Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Fifa Women's World Cup: Chile vs Thailand help Nigeria qualify for last 1621st June 2019 Fifa Women's World Cup: Cameroon qualify for last 16 but Nigeria leg dey shake20th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Common colonizer.— Tunde Omotoye (@TundeTASH) November 5, 2019 End of Twitter post, 8 Nigeria Oscar Selection Committee for dia response to di disqualification for inside statement wey dem release say dem go learn from dis experience. |
For im part, di National Chairman of APC Adams Oshiomole say make INEC reshuffle some of dia senior officials. |
I fit drop anytime but Im hold me," he tok. |
also talk to one parent Rose Warren to know wetin she feel on top di whether pickin suppose see road enter those kain shows. |
Di taxi driver say police later come carry di dead bodi of di boys. |
Ederson - £35m Benfica to Man City for 2017 Wia dis foto come from, Getty Images 3. |
She talk say, she bin no know wetin to do when person do like dat, and dat na why she start to dey ask dem for selfie because she no fit let dem waka pass like say nothing happen. |
But wen e come to catch ball wey dem cross wey dey fly pass dia eighteen yard box, na waec be dat. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Toke Makinwa: "Money no dey for dis job o, but you go get exposure" Another thing we de for inside dis tori Toke Makinwa birthday foto wey make Nigerians hala3rd November 2018 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, Duration 1,538th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"But I want to say again say dem assault my sista, knock her down, beat her up, so na dat one make me take di action wey I take. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Nigeria goment want Lagos, Abuja pipo to stay for house sake of Covid-19 outbreak23rd March 2020 Coronavirus update: Tins you fit do, di ones you must avoid for dis Covid-19 lockdown14th April 2020 Ramadan: How to observe di holy month fasting inside coronavirus lockdown24th April 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Switzerland dey flush millions of gold every year 12 October 2017 Wia dis foto come from, SEBASTIAN DERUNGS Wetin we call dis foto, Switzerland sef, see di kain thing wey dey dia gutter For Accra, Lagos or Monrovia, e dey normal make nylon-bag and other useless things full gutter, but for Switzerland, na silver and gold dey inside dia own. |
Wetin we call dis foto, Most pipo stand watch as dia car burn finish Tanker drivers dey do as dem like Tanker drivers for Nigeria, dey behave like say dem dey above di law. |
Essebsi bin tok say im no go run for re-election. |
Di unions tok say dem go withdraw all services to MMA2 starting October 10, unless di management call back all dia workers witout loss of pay or seniority. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, See dog wey carry force join football match for Bolivia, Duration 1,002nd November 2017 Image gallery, Di hotel wey only dogs dey stay for Germany15th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.