text stringlengths 21 14k |
|---|
Di Electoral Commission through dem talk-talk person, Eric Kofi Dzakpasu, don tell say dem go start di process to put for action di Representation of the People Amendment Act (ROPAA) wey dey di constitution. |
"Wen pesin di sick, if deh no steady'am, e fit die na de same for dis dialogue e good for stop de killing den look for de causes afta", PM explain. |
I dey happy she take out time to do am," "I feel say dis collaboration good to show pipo better image of Africans and e go also show pipo for America say we dey strong wen we work together. |
For October 2016, di office of di Nigerian president announce di appointment of one Lauretta Onochie, as special assistant on new media, to join di four media aides wey di gofment don already get. |
E say e no chook mouth. |
Dat defeat mean say La Roja go miss Russia 2018. |
North Korea and US don dey point each other finger for chest for months now, but nobody bin know say both countries get ways wey dem use dey talk for backyard. |
"I follow am waka go and im come stop to talk one bad thing, but I just laugh. |
@Theresa_May, don’t focus on me, focus on the destructive Radical Islamic Terrorism that is taking place within the United Kingdom. |
For seven (7) years now he master chaw animal sounds, he display over 50 give BBC Pidgin. |
De draft weh e don enta National Assembly na 109 articles for 27 pages weh parliamentarians go chekam. |
But voting no happen for some areas wey be Migori, Siaya, Kisumu, Homa Bay. |
Di Code of Conduct Tribunal don schedule di trial of Justice Onnoghen for Monday, 14th January, 2019 inside di courtroom headquarter for Abuja, by 10:00am. |
For di sex toy tester, di salary wey dem dey pay pesin wey dey work as graduate software engineer at $36,000. |
She say Magistrate court bin hold dem for prison before dem come carry am go dis special sexual offences court. |
For Eniye Braide of ADC di first tim na to start oil and gas resources refining initiative and agricultural resources repackaging initiative to take tackle unemployment, decentralise business from PH so oda areas fit develop and encourage modular refineries as wey to check di kpofire wey Dey cause soot pollution and take legislation follow light palava to make sure say constant light go dey. |
But for others, de fact say government go fit allow make private militia operate for key national facility like dat be worrying. |
See some of di fans reaction Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Dis no be first time wey Burna dey collabo wit foreign musicians, e don make music with Beyonce, Stormzy and Ed sheeran. |
Abbo action make Remi Tinubu tok of town Senator Elisha Abbo plead not guilty for court Why I assault lady for CCTV footage - Elisha Abbo Police tell tori pipo say dem torchlight di mata as dia rapid response team dey work with pipo from dia kidnapping and homicide unit. |
E pass 100 girls wey Boko Haram kidnap from Government Girls Secondary School, Dapchi. |
US travel ban go include N Korea 25 September 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Passengers dey enter Washington international airport for July after Supreme Court bin put mouth for President Trump travel ban United States don expand their travel ban wey don dey cause palava, to include people from North Korea, Venezuela and Chad. |
E neva tey wey President Muhammed Buhari chook mouth on top Magu mater considering say im don dey face di investigative panel for the Banquet Hall of di Presidential Villa since Monday. |
Some even say, because western kontries no get malaria again, e no dey chook dem for bodi to help Africa with money, instead dem prefer to contribute for AIDS. |
She say, "I bin dey expect say di social investment programme, dem take different method use di N500 billion to achieve dia aim. |
See as Christmas be for IDP camp Dem no support media player for your device See as Christmas be for IDP camp 25 December 2017 New Informate 26 December 2017 Di fight-fight wey Boko Haram militants and government forces dey fight for North-East Nigeria don kill plenty people and many others don run comot dia house. |
Authorities also say dem dey strongly discourage Ghanaians from travelling around dis time sake of de outbreak. |
Dis two kontries don meet eight times for international level and na Nigeria get upper hand, di only time dem beat Nigeria na for 2012 and na van Wyk score di goal. |
Dem call am di "rule of inviolability". |
Wia dis foto come from, Momodu Media Wetin we call dis foto, Kanayo O Kanayo, na holder of Nigeria Merit Award as Member of di order of di Federal Republic - MFR Kanayo say e don tey wen im don dey dream to become lawyer, na so di actor shock evribodi for 2015 wen im enrol for University of Abuja to study Law. |
In 2019, we don't know what's Party and Tribalism or Religion.— Mallam Ashraf (@BabaganaAshraf) March 4, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Buhari Government for 15 Tweets from 20171st January 2018 Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding4th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
About whether people go ready move go di relocation village for Six Mile, im say: "As long as dem get schools, churches, mosques and how person fit live, then I think people go dey happy to move." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sir Elton bin tell im fans say im get walking pneumonia Sir Elton bin announce for 2018 say e go dey stop to dey go on tour so e go fit spend more time with im family. |
Agbo say one tin wey go surprise pipo wella na di way di feem go end. |
Out of 20 housemates wey start di race to win di 85million naira price, na 14 of dem remain to battle for votes from di public and housemates to get chance to be di last pesin standing. |
For one of im song: "No wait for help to come from outside, na dream wey no fit come true. |
Alhaji Lai Mohammed, wey be Minister for Information and Culture, tok say dis killing of Hauwa dey wicked, e no follow wetin beta human beings dey do and e dey ungodly. |
Dem say na so some social media influencers dey collect money from government hand to bad mouth activists wey dey fight against di Land Use Charge. |
Rasheedat Ajibade score di equalising goal for di Falconets to play 1-1 draw with China for dia last group D match. |
For July, FAAN gbab anoda man wey run from bush stop aeroplane from take-off. |
Prophet na pesin wey sabi ginger pipo wit im teaching for any religion or na spiritual figure wey many believe say fit proclaim di will of dia God ontop any mata. |
Dem launch di first shipto help for sea burial early dis year. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos Comic Con fit make Nigerians gain Oyibo respect- Founder Another thing we de for inside dis tori Forbes ranking: JAY-Z & Diddy na Highest-Paid Hip-Hop artist 201814th September 2018 AMVCA 2018: How Yinka Edward dey follow Tunde Kelani bumper to bumper4th September 2018 Tiwa Savage eye don see red for Kenya afta music promoter abandon am for hotel17th September 2018 don launch tear rubber writing competition for students6th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dem plan to make ingredients for medicine afta United States goment give dem loan of $765 from di Trump Administration program wey dem create to helep America to fit make medicine for dis Covid-19 era. |
Donald Trump become US president, 2016 Wia dis foto come from, AFP Donald J. Trump's victory for di 2016 United State presidential election be like political earthquake, as di world no expect im win against im democrat opponent, Hillary Clinton Di tori of di real estate developer and former reality television star na im monopolise headlines for days afta di announcement. |
"Once dem release de suspect give we, we go give timeline den bring de girls back safely to de country" he add. |
"Wen di human mind no dey engaged, get job, wife dey alwasy dey wit di husband, dem go end up dey do wetin dem wan do like having sex, doing drugs, dem go get more pikin." |
I pay N10,000 inside cell to inmates to get space sleep under bed." |
Dem no stop for there Di statement say "e no make sense say even though di whole world recognise Fulani herdsmen as di fourth largest terrorist organisation, Nigeria courts no do di same thing." |
She say na for November 2013 wey e happen for wia dem been dey live for Lagos State. |
Another thing we de for inside dis tori Monkeypox: Nigerian don cari first case of di disease enta United Kingdom8th September 2018 Nigeria: How you go take know say dis na Monkeypox7th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di South Africa rugby team wey wan change di way people dey treat gay people |
For di world, Nigeria na 85th, dis na improvement from last year wen e bin rank 91st. |
Dis time, Slim Shady call Trump "Evil serpent" wey abandon pipo wey im sell fake dreams to. |
If goment fit only limit de impact, but make no man no lie say impact no go dey, Ngnitedem tok. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Premier League: Meet di 77-year-old grandmama wey dem dey call ‘mama Arsenal’ for Lagos6th July 2020 Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Deputy Attorney General Joseph Kpemka reveal say representative from Economic and Organised Crime (EOCO), Bureau of National Investigation (BNI) den National Security dey among di delegation. |
Dem confam say about 89 students bin go for treatment for Queens college sick bay sake of respiratory tract infection. |
My husband never comot for house. |
According to am difference no dey. |
Di source say di Catholic priests wey die na Rev. |
At di moment I dey on loan, and dis go cut short my time for di club." |
Di UN health agency say health systems wey no good and di fact say dem no dey sabi quick-quick when outbreak start na im dey make di thing spread . |
BBNaija: Tacha apologise, 'take full responsibility for her actions' |
Wetin we call dis foto, Pipo run commot di village wen di fire start Di NOSDRA oga say dem no know wetin cause di fire but dem feel say na wen dem wan try to weld di pipe di fire fit don cause di fire, but wetin dey na for Agip to carry out cleanup of di place and restoration of di vegetation. |
So e mean say dia road no go doti and pipo go get job. |
Businesswoman, Funmi Oyatogun try help Nigerians travel for Africa afta she create map to show wia e go easy pass for Africa make Nigerian go: Skip Twitter post, 1 I created a map showing ALL the African countries and which ones are easiest to visit from Nigeria! |
Di speaker of Parliament Mohamed Ennaceur dey act as di kontri interim president. |
hampions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup 31 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Six African players go dey Liverpool and Tottenham squad for di 2019 Uefa Champions League final wey go happun for Madrid on Saturday. |
Out of de five, military couple who dey go house drift from de road top enter storm drain along de motorway. |
"Dem put dia finger on di mask, and dey take dem off, and den dem start to touch dia eyes and touch dia nose and dia mouth. |
See wetin we know about capital of Nigeria latest terrorist threat7th September 2020 Fake UN Awards: Ghana 'scammer' go fit face fraud charges? |
E claim say February 6, 2013, dem form am but di date Twitter put na April 2018. |
Di presido for inside statement by im media aide Garba Shehu tok say im wish make "dis kain tragedy no happun for any part of di kontri." |
Skip Twitter post, 1 The house in which Prof. Wole Soyinka lived on the campus of OAU Ife has been commissioned as a museum, with Ogun State partnering. |
We’ll never stop talking/writing music about issues that affect so many women around the world. |
Health authorities bin discover di cholera virus for di east of di country for mid-August, after two people die from serious diarrhoea and vomiting. |
Now, water done cover some village dem wey near di city of Diffa completely. |
"Dem go dey feel lumps for dia breast, water-water tin go dey comot for dia nipple and di nipple fit dey go inside- dis nah wetin men wey get breast cancer go dey see as symptoms". |
2019 Elections: Make dem punish any politician wey give young pipo drugs- Kano governor Mansur Abubakar , Kano 6 May 2018 Govnor of Kano state Dr. Abdullahi Umar Ganduje, talk say, as elections don dey close, e support make dem punish any politician wey dey supply drugs to young pipo. |
Di health join body say Ebola for di region "na serious emergency" but no be threat to di world. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria neva mature to legit igbo for treatment - Medical experts15th May 2019 Funke Olakunri: Police tok wetin dem sabi about Afenifere leader daughter murder13th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
De new denominations go start dey circulate from next week. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Igbo wey dem dey grow for Afganista dey find im way enta Europe through Mozambique. |
Dat one no mean say dis cases don increase but e show say many people don dey come out report am. |
It would be nice if the updates can include estimated recovery/restoration timelines.— Dizzle (@dennisajalie) November 9, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 People have been bearing with you guys for over 50 years now, change the conversation and the excuse, there are about half a million of generators sailing their ways toward some Nigerian ports does that really scare you! |
She add say: "As we dey talk, we just catch two lorries wey tramadol full inside dis morning. |
For mark dis day, international NGO, Greenpeace meet wit indigenous pipo say companies weh deh di take large land respect rights for forest pipo. |
ISIS scare: Ghana police don begin investigation Cash-for-seat probe: Ghana Committee chop 'suliya' as expats dawg sitting All dis one come after Madam Dapaah say: "you dey enjoy complete monopoly for here wey you still be ungrateful to us, we dey give you di best treatment sake of dat dis matter we take am serious. |
For 2016 afta dem win di 2016 African Women Nations Cup for Cameroon, dem do we-no-go-gree waka for Nigeria capital Abuja say make officials pay dem dia allowances. |
"Everyday my papa go correct my hausa wen I dey tok with am", she tok for hausa as she dey laugh. |
Ms Patel bin tell Theresa May sorry on Monday after e come out say she do unapproved meeting for August with Israeli politicians, wey include dia prime minister Benjamin Netanyahu. |
I come dey lonely and bored to dey sidon for sofa. |
Di Police tok-tok pesin for Ogun state, Abimbola Oyeyemi, tell BBC Pidgin say dem don parade dem in front of tori pipo. |
Di next match for di team go be against hosts Russia or Croatia on Wednesday for Moscow inside Luzhniki Stadium where dem go do battle to know who go play for next Sunday final match. |
Na early dis morning North Korea say dem go send delegation to di Olympics, wey go hold for South Korea capital Seoul, for February. |
28 September 2017 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Most refugees dey suffer discrimination for countries wey dem run go Di 1951 convention wey relate to di status of refugees and another one, di 1967 Optional Protocol, nai be di ones wey dey control refugee law. |
Lagos traffic: See 9 ways you fit use take escape go-slow Ogechi Obidiebube , Lagos 2 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images If you dey live for one of Nigeria biggest city, Lagos, you go don sabi say di traffic na there die. |
Like weda you go share bills equally or wetin you go do if una born pikin or one of una no dey make money again. |
Wetin we call dis foto, Yes oh! |
Skip Twitter post, 1 MMM founder, Sergei Mavrodi is dead. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.