text
stringlengths
21
14k
We no know if Sanusi II fit get di same fate as im grandfather but dat go depend on weda Ganduje forgive am and di junior Ado Bayero wey be di new Emir of Kano Aminu ef con give am house.
Dem want to create dia own separate kontri wey dem go call Ambazonia, and dis currency na di latest symbol of nationhood wey di rebels don try to follow, togeda wit dia blue-and-white flag and anthem.
Viemens Bamfo: 12 year old Ghana boy wey school for house turn sensation after he get admission to enter University of Ghana Favour Nunoo , Ghana 28 October 2019 Wia dis foto come from, Facebook 12 year old boy for Ghana, Viemens Bamfo turn internet sensation after he get admission for University of Ghana.
If dem find am guilty, he dey look 250 years inside jail.
1,000 pipo fit don catch cholera for northern Nigeria Chad: Cholera don kill 50 people Since number five moon weh Cholera start for North, Garoua town weh e di share boundary with Yola for Nigeria Cameroon di do evri for stop'am for spread, Mama Fouda tok.
I especially thank Prof Temitope Alonge, who acted in my stead as Head of the Oyo State COVID-19 Task Force.
E mean say dis two teams go play demsef two times in four days as return match go happen next Tuesday for Dakar.
Di believe ontop Nigeria deep green away jersey become discussion after tori comot say di Super Eagles go wear am against Algeria on Sunday.
Conte say e "no go easy" for new signing Olivier Giroud to make di starting XI - "we need to check im physical condition" - but midfielder Willlian "go dey able to play".
Press secretary Smith Toby tell di BBC on Wednesday say dem see two black snakes for di foreign affairs ministry building, wey be di site of di official office.
Wetin go happun next to Olakunle 'Woodberry' Ponle afta US court dismiss dia complaint against am Ethereum dey legal?
Whenever the Academic Staff Union of Universities ASUU strike for Nigeria, some people go say 'na today!'.
"Wetin dey happun dey very sad because at di end of di day all of us go enta graves so we suppose dey show concern on wetin dey happun", im tok.
NCDC dey advise members of di pubic make dem dey wash dia hands with soap regularly and avoid direct contact with dead wild animals.
But condition go come dey improve for May and June wen rain land, many of dem go come di return back to dia place for North.
Di both of dem don dey under serious tension because of di soldiers, Kevin Roggeveld, 24, and Henry Hoving, 29, wey die for Kidal, inside di north-west part of Mali for July last year.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army go comot Abia State from Friday13th September 2017 Obasanjo on Biafra: Wetin Nigerians dey talk12th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl...
"We go do dis until we be sure say di number of people who dey commit crimes for di country inside come down," Superintendent Michael Amoako-Atta talk .
End of Facebook post, 7 Skip Facebook post, 8 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Di committee no suppose openly comment on top who dem norminate, na informate wey dem suppose keep secret for 50 years.
For anoda press conference e do later, di US president declare say US technology companies go now begin sell to Huawei again.
Authorities arrest di oda men of di group between 2002 - 2003.
Many pipo condemn di pishure say im do rascism and disrespect black pipo.
Ghana: 'Small-scale miners make una get patience' - Minister Tanzania dey pursue investors - Dangote South Africa na one of di countries wey dey produce gold pass for di world, but people don accuse mining companies well-well say dem no dey try for di safety of dia workers.
Muslims go mark Eid-al-fitr celebration for house?
Antonio Guterres e call kam afta Southern Cameroons Defence Forces, SOCADEF gree for mash break for fighting for Anglophone regions.
Anoda N100 billion Abacha loot don show How much Abacha money Nigeria don collect sef?
I spend di whole night dey cry di day I find dat bottle for her handbag.
Clinical assessment of this combination should be done under close observation.
Now we get issue plus compiling de register duplication, why say dem no inform political parties?"
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Give proof say army di commit atrocities- Spokesperson10th April 2018 Anglophone revolt: Essay of Liberty, Prison and Exile' na Patrice Nganang e book3rd May 2018 Anglophone Crisis: Solve de crisis through correct tok for table-African rights defenders2nd May 2...
Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala 8 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters / Getty Wetin we call dis foto, Nicky Minaj decide say she wan do opposite with her devil-red colour wey her dress be Di Met Gala, wey bi charity event for di Metropolitan Museum of Art's Costume Institut...
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 20...
"- dis na wen Ebuka ask Omashola how di prostitute tok come about.
Meet di housemates of Big Brother Naija lockdown Season 5 See BBNaija housemates wey share first kiss in lockdown season 5 According to di new method of eviction from Biggie house, each housemate go later come enta di Diary room to nominate one pesin among di four housemates wey fans put up for eviction.
Di senator say im no even get some of di property wey government write for di list Ekweremadu feel say government just dey target am.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Protester for Togo during October 5 protest.
Apart from payment on delivery, di use of banks cards na one of di main ways pipo dey use pay for wetin dem buy online and e fit soon dey attract five percent tax from FIRS.
Edo election na proof say ‘Godfatherism’ dey end for Nigeria?
Another thing we de for inside dis tori 'Women wey dey use dangerous 'skin-lightening products' dey risk dia health'7th July 2019 We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders27th June 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her f...
USAID/Nigeria Mission Director Stephen M. Haykin tok say, "For our partnership to fight malaria, we encourage all Nigerians, and especially parents and guardians, to get bed nets and use dem always.
I dey look our past experience and wetin dey happun for di sub regions Na why I conclude say President Buhari wan do third term.
Im also dey work as livestock farmer wia im dey sell goat and turkey for local market.
Kaduna: Goment don order 24 hour curfew 21 October 2018 Wetin we call dis foto, Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Goment on Sunday announce 24 hour curfew for Kaduna town, northern Nigeria wit immediate effect.
Under di Conditional Cash Transfer policy of di President Muhammadu Buhari goment, dem tok say dem dey pay N5000 to pipo wey poor well-well for some states for Nigeria.
Even di govnor of Nasarawa state Abdullahi Sule don cry out say Boko Haram boys dem dey hide for different mountain area for di state.
Or make dem play di games as one-off fixtures afta di end of di domestic seasons.
Oyakhilome interprete di title of di article to mean say digital identity na number inside human bodi.
Im also say di NCDC get "clear guidelines" for di burial of any covid-19 positive patient even though im no reveal wetin di guidelines be.
It's time to appoint sensible people into institutions like this; Dear @NAkufoAddo pic.twitter.com/iGZGZpVYDk— Kwesi Osei Simpey (@KOsimpey) January 25, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Dear @NAkufoAddo from birth and deaths, our wonderful name “Nana” is to be banned from registration.
On di 24th, dem declare say one Customs Clark, wey dey live for di same compound as anoda goment clerk and one girl, wey come from Gold Coast get contact with di S.S "Bida" but dem later say na lie.
Any teacher/lecturer or pesin for di institution wia dem report sexual harassment wey victimize di student wey complain of Sexual Harassment go suffer di same punishment like di wey teacher/lecturer dem bin originally complain against.
For press statement, Mr Mphoko talk say Mnangagwa bin dey lie when im talk say person poison am for August.
Another thing we de for inside dis tori Lagos Police say Denmark man poison im pikin and hit wife head for wall to kill dem11th April 2018 Police don carri Danish husband of woman wey die go court11th April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers58 minutes wey don pass Informate me...
Gen Soleimani na ogbonge pesin for di Iranian regime.
Dis week, 18 out of di 20 housemates dey up for eviction afta Biggie introduce new twist to di game.
Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder Anthony Joshua don use Sagamu blow beat Povetkin Di 29-year-old dey wear three big belt for waist - WBA, IBF and WBO as di current champion afta im win di March unification fight wit Joseph Parker and dem don honour am for im services to sport back in June.
Some persons are opposed to her normination because ‘she is not an indigene of Ondo State but that of Rivers.’ We discriminate against a Nigerian woman married to a Nigerian man?
EFCC bin arrest Naira Marleya, Zlatan Ibile and three odas for early mor-mor of Friday 10 may for Gbangbola Street, Ikate, Lekki, Lagos in relation to internet fraud operations wey dem dey call Yahoo-yahoo.
Another thing we de for inside dis tori Pope kiss feet: Oda times wey Pope Francis don try to settle kontries gbege wey resemble South Sudan12th April 2019 Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria2nd March 2019 Alpha Lukau: Funeral companies wan drag 'resurrection pastor' for court26...
"Pipo gatz understand say pipo wey get sickle cell no go die now now now," she say sickle cell na disease like any oda disease.
Malaria bin kill pass 4,000 pipo for Burkina Faso last year and also affect pass 12,000.
Some of dem dey even enter social media to yarn about Bitcoin.
Skip Twitter post, 2 I think I now understand why Chimamanda is a little upset.
Dis na di highlights: Kelly admit say im done do "plenti wrong tins wen e come to women" but "I apologise inside those relationships at dat time".
ria Independence Day: See as Nigerians use Pidgin sama national anthem Dem no support media player for your device Nigeria Independence Day: See as Nigerians use Pidgin sama national anthem 1 October 2018 As Nigeria dey celebrate 58 years since wen dem free from British colonial rule on 1 October.
Nigeria Air: Wetin goment suppose do make new airline no die like e grandpapa Nigeria Airways
Bayelsa want make Ijaw language enter WAEC syllabus Bayelsa: Parents, send your pickin go school, or you go enter prison 'Why parents go enter prison if dem no send dia pickin go school' Di Business manager for PHED wey be Moses Achi come answer dem say wetin be di main challenge na say pipo dey go spoil electric power...
Okorafor go on to assure say di registration number for Polaris Bank suppose dey beside di company logo, but all di logo of di bank wey BBC don see for documents no get any number.
Di song na single off di album wey get twelve tracks.
(@john_koomson) June 24, 2020 End of Twitter post, 4 One of de major earthquakes Ghana happen be around 1939, where damage chaw properties den stuff.
He explain say in Hausa no be good like Nigeria Hausa sake of dat one be different.
Di tin wey make pipo fear for di Pope, na say im sick, for di period when Italy dey battle di outbreak of di virus for north of di kontri.
Another thing we de for inside dis tori 1:36 Video, 100 Women: Why women and girls no sabi read or write?, Duration 1,367th October 2017 100 Women: Di Thai boxer wey dem ban from ring because na woman25th October 2017 100 Women: Rural women don progress reach another level for agriculture?2nd October 2017 Nigeria: Tiwa...
September 2018: BBC Africa Eye use high tech for documentary "Anatomy of a killing' trace de killing.
Pipo no too sure because of di gap between rich and poor pipo and all di poor pipo wey goment gats take care of.
Inside di video, one boy hold di lady for di bed as im paddies dey take turn rape am.
Family still get strong feeling say deh DO, Marcel Namata Diteng weh suspected ambazonia forces kidnap for Batibo for National Youth Day, 11 February go kam back as goment nova give proof say DO don die.
As for Atiku restructuring na one of im main plan, but how im wan make am happun na wetin dey give Oshoma concern.
Another thing we de for inside dis tori Burundi vs Nigeria: Ighalo score as newcomers nearly do Super Eagles strong thing Nigeria win Burundi 1-0 on Saturday for dia first game of di Afcon 2019 for Egypt.22nd June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal56 minut...
Alos, Mama and papa dem wey sabi di correct age limit for pickin to join social media dey very low.
Serena Williams na one of di mothers for di competition.
Many of dem no dey good to show.
#FIFAWWC  #ENGCMR pic.twitter.com/99UYSSHJmv— Futbol News (@WelshRamsey) June 23, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Cameroon’s actions not reflecting the quality of the women’s World Cup, was so awkward to watch, Phil Neville got it bang on #ENGCMR pic.twitter.com/nBS1XLrD47— Laura (@Laurarrrrrr) June 2...
Another thing we de for inside dis tori Catalan leader Carles Puigdemont go dey Belgium for now31st October 2017 Catalonia Independence: Carles Puigdemont say dem no go gree for Spain21st October 2017 Catalan former leader say make people do 'democratic opposition'.28th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey p...
Skip Instagram post, 3 One for Olu , One for Tagbo !
Vice President Yemi Osinbajo bin visit di area and order di join bodi wey dey handle emergency, National Emergency Management Agency (NEMA) make dem supply building materials to new resettlement site to helep resettle pipo wey di flood affect sharperly.
Di exam di happun for nearly 19,000 schools.
Why Wike coronavirus lockdown style dey totori pipo Lockdown with my abuser: 'Now I dey fear for my life' Pastor Sam Adeyemi (Daystar Ministries) Pastor Sam Adeyemi of di Daystar ministries tok for BBC Yoruba online program say im prefer make pipo siddon for house for now.
She tell her fellow housemates Prince and Trikytee plus Kidd say "she don tire for all di sex talk," She add say: "She deserves more than wetin Kidd dey prepared to give her, im be brat and I no dey interested anymore,".
boys win dia opening Champions League matches 13 September 2017 Wia dis foto come from, SNS Wetin we call dis foto, Neymar score four times before against Celtic for Barcelona Paris Saint-Germain, Barcelona, Bayern Munich, Manchester United and Chelsea win dia opening match for di 2017/2018 Champions League campaign on...
E tok dis one afta Party Agents don finish to sign di final result sheet.
10 African kontris wey dia goment worst pass Lagos traffic: See 9 ways you fit use take escape go-slow "Na time for those motor owner wey get expire vehicle and drivers license to go get am ready or tins wey dey make car save for road."
Another thing we de for inside dis tori “Cameroon try for chop de chop weh you holdam, no waste chop” -Cham Formoukum21st September 2018 Cameroon musicians say companies di owe dem FCFA 4billion17th September 2018 Awah Thomas: Cameroon journalist for prison finally go hospital18th September 2018 Gunmen di ask for FCFA ...
Evidence dey say di creature dem exist way back 300 million years and some of dem live for up to 25 years, in add.
Another thing we de for inside dis tori Video, Bimbo Ademoye on QTMPY: Body goals, Nollywood and takeover 202018th December 2019 Di women wey dey tell Nigeria story with dia camera4th October 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election56 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video...
Local newspaper Punch dey report say Kachikwu say im ministry and di Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) dey work hard well-well to solve di problem.
He add say goment no get hidden agenda as na for di good of di nation.
Lebanese Prime Minister don comot office, say dem wan kill am
Edwin Onubare wey dey help im brother, Gogorobari Promise Needam manage di hotel tell BBC Pidgin say dem tell am to pay di money so dem no go scatter di building.