text stringlengths 21 14k |
|---|
Even as parks don reopen, social distancing rules still full ground remain. |
Im death shock pipo and make dem begin dey demand for justice. |
Na on Sunday election bodi INEC go open di collation centre for Lagos, wia dem go begin announce result. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Aliko Dangote say one day im go buy Arsenal football club Sabi pipo say afta Kroenke don buy all of Arsenal, di north London club go worth £1.8 billion and by 2020 wen Dangote don ready, di worth fit don climb pass £2 billion. |
- #bbcpidgin #terrywaya #kiddwaya #instagramlive #Friday A post shared by (@bbcnewspidgin) on Sep 11, 2020 at 8:59am PDT End of Instagram post, 1 Being a Big Brother Naija season 5 Housemate don make Kiddwaya dey expect a better and crazier 2020. |
Cameroon must learn from mistake for Canada 2015 - Coach Ghana don lose again for Women World Cup Afta South Africa, Cameroon welcome de cup and Nigeria go bi next before de cup komot for Africa. |
Heavy flood don make almost 2 million pipo homeless for Nigeria Di House say wen Yemi Osinbajo act as Nigeria presido, im stamp say make dem spend di N5.8bn for June 2017 from di Consolidated Revenue Fund wen im no get approval from National Assembly. |
Maybe dem no be for you. |
Skip Twitter post, 1 SAVE OUR SOUL IN COMPUTER VILLAGE LAGOS STATE GOVT. |
But Buffon plan don change after Sweden nack Italy total of 1-0 inside two World Cup qualifier matches for Stockholm and Milan. |
"Last season we play Zlatan every minute," Mourinho still dey talk. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, HIV/Aids no get cure but treatment dey to take manage di disease To help prevent HIV/AIDS for pickin: Make man and women wey wan born make sure say dem no get di disease for body as pickin fit catch am for inside belle If di mama don test positive, make she begin take treatment quick-quick Di pickin sef must begin take treatment if im test positive Another thing we de for inside dis tori Everybodi must do HIV test for Zambia18th August 2017 New way don dey to prevent HIV22nd September 2017 Di fight against malaria no dey progress29th November 2017 'Super malaria' dey cause fear for South East Asia as e dey spread23rd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrested in Dubai: Who be Mark Geragos wey pipo claim say di extradited Instagram celeb Ramoni Igbalode hire as im lawyer?6th July 2020 Hushpuppi Arrested: How Nigeria Instragram celeb Raymond Abass AKA Hushpuppi or Hush appear for US court to face charges of conspiring to launder hundreds of millions of dollars from cybercrime4th July 2020 Magu: DSS arrest of EFCC Acting Chairman no be true, but di corruption police boss get case to ansa - See wetin we know so far7th July 2020 Hushpuppi extradition: Who be Woodberry wey Dubai police arrest wit Ramoni Igbalode2nd July 2020 Hushpuppi extradited to US: Some oda Nigerians wey don face yahoo yahoo charges for America2nd July 2020 See facts about Kanye West wey you fit no know 5th July 2020 Hushpuppi extradition: FBI tok how Ramoni Igbalode try tiff $124m from Premier League club plus oda new informate3rd July 2020 Hushpuppi arrested: Afta FBI agents extradition of Raymond Abbas Igbalode, Leka Ponle 'Woodberry' to US from Dubai Police 'Fox Hunt 2', see criminal penalty di Nigeria Instagram stars go 'likely' face4th July 2020 July 4th in USA: Apart from America, Canada, France see oda kontris wey Independence Day calendar date fall for July4th July 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di President na im tell tori pipo dis one as im aeroplane land for at Nnamdi Azikiwe Airport Abuja on Friday, May 11. |
Nduka Orjinmo, wey be Senior Broadcast Journalist, say e no go eva forget how BBC Pidgin cover di tori of migrants wey return from Libya. |
Another thing we de for inside dis tori Why Secondus carry Lai Mohammed go court6th April 2018 Alleged looters list: 'Na direct reply to PDP challenge' - Lai Mohammed2nd April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Barcelona Attack: Police Arrest 2, IS Claim Responsibility Police for Spain don arrest two persons after somebody drive van go jam plenty people just as so called Islamic State, IS dey claim responsibility17th August 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori be say na like three million bottles of codeine dem dey abuse for Kano and Jigawa states for northern Nigeria everiday. |
So if de building no get medical consumables den e no be hospital. |
He is a Cameroonian living in Italy who passed through Paris and arrived in Cameroon on March 07. |
Wetin pipo tink say be di main cause of Police Brutality. |
US Navy talk say di name of di ship wey get accident na USS John S McCain and e been wan stop for port before im go jam di oil tanker. |
De Indomitable Lionesses show beta skill as dey whitewash Congolese team for first and second legs 5-0, for get 10-0 aggregate. |
Nigeria Elections 2019: Kano PDP strong-head as court tell dem to replace dia govnorship candidate days to election |
If dem win, Dortmund go close reduce to one point di gap wey Bayern dey give dem. |
At di time, electricity across di kontri dey lesser dan N30kWh. |
De forces weh hide dia faces with mask and di show Prof. Ivo Leke Tambo weh e shiddon for ground with blue mask for e face, before deh komnot'am expose e face, no clothes for skin, only droce, socks and shoe. |
For inside one article, Professor Trisha Greenhalgh from University of Oxford write say masks get how e dey help prevent disease and e get way e get small impact on social and economic life". |
Google Doodle: 5 tins to sabi about Buchi Emecheta 21 July 2019 Wia dis foto come from, Alamy Wetin we call dis foto, "I dey work toward di freedom of women, but I no be feminist. |
Another thing we de for inside dis tori Bruno Fernandes: See why di player fit shine for Manchester United Manchester United don agree deal to sign Portugal midfielder Bruno Fernandes from Sporting Lisbon.30th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say dat na di law wey dey guide di NYSC and wen corps members go for marching, wey be one of di activities dem dey do for camp, trousers dey make dem look smart. |
LASEMA protest: Lagos goment owe dem five month salary 16 August 2019 Wia dis foto come from, LASEMA/FACEBOOK Goment workers do I-no-go gree waka for Lagos state Nigeria commercial capital, ontop five months salary dem neva receive. |
Skip Twitter post, 7 Even as a woman you are not safe from SARS and their wahala. |
Another thing we de for inside dis tori Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly10th January 2019 'I dey 28 years and I neva get orgasm before'19th September 2018 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film6th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
E start with di report of one fake $20 (£16.20) bill. |
MTN don chop anoda $2 billion fine from Nigeria Banks wey helep MTN don carri $16m 'gbese' to refund Nigeria MTN na South African telecommunications company wey get over sixty five million subscribers inside Nigeria and many of dem dey use codes to do mobile banking. |
We di women of Dangora town dey hope say e go get di punishment wey e deserve." |
How to address dat challenge must be part of di areas Nigeria gatz fix odawise di oda African kontries wey get steady power go take beta advantage of dis free trade plan. |
Jesus!” @Manasseh_Azure— Etuuuru (@oheek1) July 10, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Politicians are so blinded by staying in power so much so that the President is willing to risk the lives of students in the name of ‘Akufo-Addo Graduates’ which by the way was termed and used by him — Na’Na (@yaafosuah) July 9, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Just because they've been dubbed Akufo-Addo graduates! |
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrested: Afta FBI agents extradition of Raymond Abbas Igbalode, Leka Ponle 'Woodberry' to US from Dubai Police 'Fox Hunt 2', see criminal penalty di Nigeria Instagram stars go 'likely' face4th July 2020 Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na why1st July 2020 N-Power 2020 recruitment portal, wen NPower registration go close and oda facts you must know before, afta you fill di application for employment & complete online web portal in Nigeria27th July 2020 How to apply for N-Power 2020 registration and requirements for N-Power wey be Nigeria goment recruitment web portal to empower young pipo28th June 2020 Pandemic: New virus in China after Corona like Swine flu, Coronavirus pandemic, Ebola virus, Malaria and oda infectious diseases wey animals transfer to humans1st July 2020 Genevieve Nnaji: Di actor don join Oscar Academy afta Netflix hit from Nigerian Nollywood1st July 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 School resumption date in Nigeria, oda African kontris and lockdown calendar for Secondary, Primary and Universities to re-open29th June 2020 Auction of Biafra artefacts by British Christie jam Nigeria, Okeke-Agulu opposition - See artworks like Bangwa Queen, Maqdala treasures, Rosetta Stone, Man-eaters of Tsavo, Benin Bronzes dem tiff30th June 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
LAGOS Funlearn Mind Builder Ltd, 65 Opebi Road,Ikeja, Lagos State LAGOS Grace Polytechnic, No. |
We no get anything to do plus dem unfortunately." |
Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood |
Another thing we de for inside dis tori How to comot everything wey Google know about you21st December 2017 'Facebook, no dey put eye for people' - Court16th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
I guess na dia she die. |
Big Brother Cameroon: What you need to know about Biggy 237 reality TV show wey resemble BBNaija |
Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale: See how Ghana dancehall star propose to Michy14th October 2018 Why Ghana fans dey vex for Nigeria fans?27th August 2018 Woman don marry herself sake of family pressure12th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na she be di founder of BOBTV Exp and di CEO of di Lagos mainland-based Top Radio 90.9FM station, na she get di quality content production powerhouse, Amaka Igwe Studios and Q Entertainment Networks. |
HMO na company wey register wit NHIS to act as middleman or insurer between dia clients (enrolees) and hospitals (health providers). |
Please do not think only males are affected by their nuisance, females too are affected. |
For 2017, President Muhammadu Buhari appoint am chairman of NAN Board. |
'We don dey bring our pickin dem wey dey for Libya' Skip Twitter post, 12 The situation in Libya, of people being sold into slavery, is appalling and unacceptable. |
And TV no too cover am. |
For senate, Ahmed Lawan and Ovie Omo-Agege na di presido and deputy presido. |
Na one of her directors talk say make she go learn pole dance. |
Nobody score for di first leg for Stamford bridge but na three goals enter net for di second leg. |
Why dem come to pass through dis kain suffering,' because wen e start, tension go dey evriwia, nobody go dey happy. |
"Even till now, nobodi don come tell us anything. |
Bun Sen tok say she comot for her village since and she dey always tink say her sisters and brothers don die. |
LeBron James to Lakers: How di god of LA take welcome di new King |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liberia civil war wey start for 1989 turn millions of pipo into refugees Grass to grace But di tin wey dey scatter pesin head about Davies wey be Canada most popular football player na say, na refugee im be and na for just June 2017 im collect Canada citizenship. |
Plot to remove Saraki and Dogora inside di upper and lower house sake of dia defection to opposition Peoples Democratic Party as well as 2019 budget proposal na di main tin wey go take centre stage, according to wetin politicians bin dey tink. |
Wia dis foto come from, Kano Police Command Wetin we call dis foto, IRT team na im rescue Magajin Garin Daura from di hand of kidnappers afta im spend like 2 months for dia Meanwhile, Jazuli Mandawari wey dey stay Segemu area for Kano wia di kidnappers keep Magajin Gari tell BBC say dem endure shootings for 13 hours before Police rescue magajin Gari. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Actors perform di role of Jesus Christ during Good Friday wey mark di start of Celebrations. |
VMAs 2019: Missy Elliott collect Video Vanguard Award 27 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Missy Elliott receive di Michael Jackson Video Vanguard Award for di 2019 MTV Video Music Awards Grammy winning rapper, Missy Elliott, don receive di Video Vanguard Award for di MTV Video Music Awards wey happun for America. |
See five facts about de ‘low budget’ reality show8th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Police for Zambia say dem don dey investigate di mata while di National Guidance Affairs Minister Reverend Godfridah Sumaili don advise di public to stop to dey spread di video. |
6 Woman Photographer wey dey rule Nigeria 5 cities wey no safe for women Dis na foto dem of some of women wey dey do ogbonge tins for Nigeria tech sector. |
Wetin we call dis foto, Dem also feature visual reality for inside di game hub. |
Many goments for di State don promise to build better toilet for di community but dem never see anytin. |
Even wen im dey alive and afta im die, many pipo recognize how important Boseman be. |
Di disease no too dey widespread for Africa like oda continents, but e don make plenti airlines like South African Airways, Royal Air Maroc, Air Tanzania, Air Mauritius, EgyptAir, RwandAir and Kenya Airways to suspend dia flights to go and come from China. |
Im accuse President Muhammadu Buhari goment of wayo for dia bye-election, say dem dey send agbero to chance pipo wey dey try vote for di opposition party. |
"Make every body know say salvation na personal choice and no be wetin di government go by force people to pursue." |
Ibidunni dey open about her tori to adopt afta her struggle with infertility. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Buhari blame police for security palava Four big national palava wey Buhari security council meeting suppose solve now Unemployment Just one day before 12 June, tori comot say di vice-president Yemi Osinbajo dey draw ear say di millions for di kontri fit lose dia work due to coronavirus. |
Sixteen nurses cari belle at di same time for US Hospital To dey sleep with back no good for pregnant woman One tatafo wey follow tori pipo yan but no gree make dem call im name, say none of di staff bin know weda di woman dey pregnant. |
Here we go show you wetin make impeachment hard, and why Democrats still dey risk am. |
Di Appeal court and Supreme court also agree with di judgment and say make di former govnor for prison dey chill. |
resident Buhari order for Nigeria land border closure na blessing even farmers dey feel 25 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cocoa na one of di tins wey Nigeria dey use export for big money many decades before Nigeria lawmakers say dem go give President Muhammadu Buhari tuale for closing di kontri land border for sometime now because e don epp to ginger di kontri economy. |
#AmINext: South Africans dey para as anoda woman die from gender-based violent attack 23 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Anoda woman for South Africa lose im life for gender-based violence wey dey shake di kontri. |
Residents after di girl en death mount road blocks den burn tyres sake of dem say if like government fix di footbridge di girl no go die. |
Adamolekun believe say na wen di cost to buy pipo vote to high for politicians, di practice go stop. |
From reaction we torchlight for social media, many of those wey no like dis advice na women. |
Tribunal permit Atiku to petition Buhari I defeat Buhari with 1,615,302 votes - Atiku Di opposition candidate and im party file di appeal on five grounds, wey include matas wey concern President Muhammadu Buhari certificate. |
uilding Collapse: Two storey building fall down as landlord try to change pillars 29 July 2019 Anoda building don collapse for Lagos mainland inside south west Nigeria. |
After di genocide for Rwanda in 1994 where more than 800,000 die, di nation try to re-build dia country with di 6 million people wey remain - most of dem wen be women. |
May 27 Children's Day: See how Lagos pikins for Ijora-Badia slum dey use art celebrate |
He share plenty before and afta pictures of di lockdown make you sef take use appreciate nature. |
#BBCNigeria2019 View more on facebookView more on facebook Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Buhari don replace Fowler wit new FIRS Chairman - Dis na wetin you suppose know about Muhammad Nami How new VAT 7.5% tax go affect your pocket How Nigerians dey react to new VAT to 7.5% President Buhari don alreadi send letter give di kontri Senate to confam oga Adamu. |
Justice Chuka Obiozor grant di bail and request for two sureties e also tell Oga Iwu make im no tok with any of di witness dem. |
"We neva reach di peak of our outbreak, we dey suspect say dat peak go happun sometime in July or August and so we dey prepare for di long waka and dey increase our capacities plus strategies to deal with dis situation ." |
Franklin die at di age of 76. |
New York truck attack: Five Argentine friends die |
How to get more pipo to pay tax In 2018, goment data show say 19 million Nigerians bin pay tax for federal and state level. |
Wia dis foto come from, @OfficialPDPNig Wetin we call dis foto, On 9 July, 2018 for Musa Yar Adua Center in Abuja na im PDP and oda 39 parties sign agreement to join togeda. |
"You no fit fake your way through dis job," na wetin she tok as she wear necklace wey dem write "Vote" and she siddon inside her living room. |
Six African stars wey fit win Champions League on Saturday Former Arsenal player Jose Antonio Reyes don die Caf Champions League final turn village football as Wydad abandon match Mo Salah wey bin injure for last season final against Real Madrid score di goal afta one minute 48 seconds, but dat no be di fastest goal for Uefa Champions League final history. |
Hate speech bill: Nigerian Senator wey sponsor am don do U-Turn |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.