text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: 'Na for newspaper I hear say militant group don kill my pikin'14th August 2018 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 'Herdsmen don kill pass Boko Haram since January 2018' - Int'l Crisis Group26th July 2018 Boko Haram ambush: How militant group deceive Nigerian Army to open barracks gate17th July 2018 Nigeria: Court don jail 20 Boko Haram suspects11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Bamigbose Adams tell BBC Pidgin say “my target na public places were pipo too dey visit so dem go fit wash dia hands always”.
E dey affect business for di area.
Monkeypox: Nigerian don cari first case of di disease enta United Kingdom 8 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Signs of monkey-pox na, fever, headache, muscle pain, back ache, cold and tiredness Health authorities for United Kingdom don confam first case of Monkeypox for dia domot.
Na kwesion wey dey make pipo para for Kenya as one restaurant inside Nairobi no gree allow one mama to breast feed her pikin.
See latest gist from Chelsea, Manchester United, Arsenal and oda clubs - Latest transfer news: Tottenham sign Joe Hart - See latest gist from Chelsea, Manchester United, Arsenal and oda clubs 18 August 2020 Wia dis foto come from, Tottenham Hotspur FC Former Burnley and Manchester City goalkeeper Joe Hart don join Tottenham Hotspur on free transfer.
(Include location) Report unethical behavior by marketers/Stations to these numbers pic.twitter.com/yuMmt97X4t— Govt of Nigeria (@AsoRock) December 26, 2017 End of Twitter post, 9 E no dey clear wetin cause dis recent scarcity.
In fact, his family confirmed that story.
Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place 4 tins wey connect Kofi Annan to Nigeria Annan wife, Nane Maria and im pikin dem (Ama, Kojo and Nina) na part of di pipo plus UN officials wey follow am come for state burial wey Ghana goment plan to do for dia special pikin on Thursday, 13 September, 2018.
Easing of lockdown/condition of streets beggars Di Nasarawa goment recently remove di lockdown for Karu local goment and place 8pm to 6am curfew.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some dey happy say Nigerians dey carry dia talent go international.
Dis wan mean say she get to stay for the show till di last day and get opportunity to become di winner of di BBNaija lockdown edition.
Artist wey dey turn car parts to furniture Dem no support media player for your device Artist wey dey turn car parts to furniture 5 March 2020 Diseye Tantua na Nigerian-Ghana artist wey dey create furniture as im dey use car parts from di 90's.
Another thing we de for inside dis tori 2:03 Video, 'I dey breastfeed, I dey cut paper': See how dis woman change paper to money, Duration 2,0322nd December 2017 2:00 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United', Duration 2,0024th December 2017 Ghana: See as dis girls conquer autism24th January 2018 Di women wey dey tell Nigeria story with dia camera4th October 2017 Every girl deserve right to free sanitary hygiene products - Karo21st March 2018 1:28 Video, Seyi Oluyole of Dream Catcher dey use dance carry Pickin comot for street into school, Duration 1,2822nd February 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Dis dia strike na against medical doctors".
UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta 25 June 2018 Wetin we call dis foto, High Commissioner Paul Arwkright British High Commissioner to Nigeria, Paul Arwkright say no kontri go progress if dem no educate dia girl pikin dem well well.
Trafigura: Ivory Coast oil spill victims drag dem to court 27 September 2017 Wetin we call dis foto, Official for Ivory Coast dey work for Akouedo district inside Abidjan, one of di places wey dem say Trafigura dump toxic waste Na up to 100,000 victims for Ivory Coast wey suffer after dangerous oil spill for 2006 na im don send lawyers go court for Netherlands.
Before vice president, Yemi Osinbajo appoint Mr Seiyefa, im na di most senior director for DSS-as Assistant DG.
Pic 3: The Copied Next Level Logo That isn’t APC’s Official Next Level Logo.
Di kill-kill for Benue state leave me dey scratch head if true-true dis na di same country some of us fight to keep together," na wetin im add.
Wetin we call dis foto, Dem bin also collect back ova one hundred PVCs All di suspects dey police hand and dem go cari dem go court even as dem dey continue with di investigate.
Tokyo is excited to ring in 2018—the #YearOfTheDog.
Ozo, Neo and Dorathy nominate - Laycon and Trickytee for eviction.
Mally don dey train to find weapons like bomb and fight enemy, and na for April 2012 na im e join-bodi with British and special soldiers for Afghanistan to clear Taliban fighters wey dey do revolution from one building inside Kabul, di capital of Afghanistan.
Meanwhile dem never fit rescue more than 100 Chibok girls.
Wia dis foto come from, Prosper Uzoegbu Wetin we call dis foto, Goment for Imo state say dem don do verification for pensioners, say dem go soon begin pay Dem promise dem no fulfil.
"President of Ghana for declare nationwide lockdown with de exception of essential services immediately" GMA President, Dr Frank Ankobea sign for statement inside.
Another thing we de for inside dis tori Ghana voter registration exercise: Ahead of Presidential and parliamentary elections, more than 15 million Ghanaians register to vote in December7th August 2020 Nigeria vs Ghana: Ghana goment don sama Nigeria reply on 'maltreatment' accuse30th August 2020 Lebanese nationals wey wan move $890,000 from Nigeria airport chop two years in prison sentence21st August 2020 Ghana airport dey make Nigerians yimu dia goment21st September 2018 Voters registration for Ghana 2020 election: What you need to know about di exercise30th June 2020 Nigerian national identity card: How to use your phone get your National ID card from NIMC mobile app16th August 2020 Ghana election 2020: Lawmaker sue electoral commission again over compilation of new voters’ register24th June 2020 Nigeria Immigration Service deport four Ghanaians22nd March 2019 How Ghanaians react afta Ghana Electoral Commission (EC) admit foreigners & minors into new voters register13th August 2020 Bedbug on BA Flight: Ghana Aviation Minister dey vex19th January 2018 President Nana Akufo-Addo: We dey inside difficult times for Ghana, but e no sheda be crisis25th September 2018 Ghana EC start special voter registration exercise give 'Akufo-Addo graduates' - See why dis dey stir debate10th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
He be also di maternal nephew of basketball player John "Chubby" Cox.
Samuel Kalu: Jaguda pipo don release Super Eagles player mama
Herdsmen killing don recently increase for Nigeria and di worse one happen for Benue north central Nigeria.
Doll cannoh replace human skin.. Man cannot recreate as good as God does...— Elle Jebrume (@elle_jebrume) January 15, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Can D doll touch u back?— MO (@mhyiss_oyin) January 16, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Beware kings any woman who is upset about the sex doll is indirectly admitting the doll has more to offer— BLAsuka (@BLAisDead) January 15, 2018 End of Twitter post, 3 Even Nigerian superstar singer Wizkid follow chook mouth for di mata: Skip Twitter post, 4 Bazy say the people wey make sex doll... Be like dem no know how much olosho be for street— Wizkid (@wizkidayo) January 15, 2018 End of Twitter post, 4 But some Nigerian men say dem no even understand why women go dey fear because of sex doll, because e get plenty things wey women fit do but di sex doll no go ever fit sabi do.
For Democrat, Sen. Lionell Spruill, di bill go mean say pipo "no longer trust in God.
Di court decide say di pesin wey get di highest number of votes go dey elected.
Major companies dey pay plenti moni to pipo for instagram wey dey influential to promote dia market to dia followers.
Lydia Alhassan: Ghanaians blast NDC MPs over ‘Bloody widow’ tag 5 February 2019 Wia dis foto come from, Office of the President/Ghana Wetin we call dis foto, Lydia Alhassan contest di NPP parliamentary seat wey shooting incidence spoil last week for Ayawaso West Wuogon.
Zimbabwe: Palava for activist Pastor wey abuse Mugabe 25 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Na from pulpit where im dey preach na im Zimbabwe police arrest Mr Mawarire Activist pastor Evan Mawarire for Zimbabwe go enter court from anytime today, after police arrest am as e dey comot for pulpit on Sunday church service.
Skip Twitter post, 2 Just in@DanaAir Flight from Abuja to Port Harcourt.
Wetin we call dis foto, Outside Abuja wey no get IGR, Ogun, Oyo, Osun and Cross River no go fit pay di new wage Some oda states dey wey, if dem try shake bodi small, dem fit increase pay for dia junior staff dem.
Some members of im family and friends dey give am moni to help with di payment.
BBC conference go torchlight how fake news fit affect Nigeria elections
"Wey get one ritual here wey everybody go shake each oda hand wen we see for morning- we don stop am sake di advice from our doctor," na wetin Bruce tok.
No lives were lost pic.twitter.com/ExJILaA0tR— George Tolofari (@TolofariG) June 22, 2019 End of Twitter post, 2 Port Harcourt International Airport dey for Rivers State southern Nigeria and na major route for many pipo wey dey do oil business for Niger Delta region of Nigeria.
Di regional police command never give full gist why dem do di arrest, but according to Reuters Agency tori, na at least seven grenades na im dem sieze after police get info.
"By di time assistance come, di three of dem don dey di bottom of di water."
She talk say one of di people wey bullet go hit no even follow for di protest.
Even if Covid-19 leave us, di effect go still dey wit us.
NCC say Nigerian mobile networks no dey tiff data, na your phone dey chop am
Di deadline wey suppose be Friday, 8 February, 2019 go now extend to Monday, 11 February, 2019, according to INEC Chairmo, Prof. Mahmood Yakubu.
And then na big bang burst and then big fireball."
Strong smell don cover place wey building collapse for PH "Wen di information reach us, we take action immediately, im carry us come here afta we arrest am to show us wia im keep di bodi.
Musicians wey fight, settle and collabo like Wizkid and Davido
Lassa Fever don kill nine people for Ondo Lassa Fever: Edo, Ondo states get more cases Lassa fever be Acute Viral Haemorrhagic Fever illness for West Africa.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, From Glory Uzoamaka @gloryohagwu Wia dis foto come from, Busayo Iruemiobe Wetin we call dis foto, Check out dis proverb from Rotimi Omorogbe @_2baba, wey make sense die Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Make una use dis ogbonge one wey Jayrezz Sanni send us thru Facebook Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Eddidem Sylvestré Okorie Umoh nack us dis proverb Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Rough Coin say make you use dis proverb hold bodi Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Adams Igyo Lydia Egye say make we take dis proverb shine eye Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ogbonge proverb Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Write wetin e mean for di comment section Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kokoroko... Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Take dis proverb from Glory Uzoamaka @gloryohagwu hold bodi.
Na di first time Donald Trump go show as US president and plenty people been dey wait to hear wetin im go talk.
She tell 5News say she dey carry her son go di wedding and im too dey very excited.
Already, President Uhuru Kenyatta don order investigation on top di fire with promise say im go build di market again.
Another thing we de for inside dis tori AU don give Sudan military final warning16th April 2019 Omar al-Bashir: Di rise and fall of Sudan longest-serving ruler11th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mr Nwadiogu open up give BBC say di secret wey make her succeed na di support wey she get from all member of her family wen she take di decision to go back to school.
Sacramento television station KCRA report say police answer call wey report say dem shoot inside di school for around 8:am dia time.
"Di Fulanis wey dey cities no dey speak di language and some no even sabi am and di ones wey dey villages dem no go fit speak Fulfulde for five minutes without adding Hausa words inside, so na dat interaction with Hausa over di years and Hausa pipo plenti pass wey make Fulanis enter dis problem."
Another thing we de for inside dis tori Video, Emir of Kano Sanusi Lamido Sanus say Buhari new Economic Advisory Council make sense18th September 2019 Kano Street Begging: 'E no good for Islamic teachers to dey challenge Ganduje'29th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
- Father of Late Chima Ikwunado, Kelvin ...www.facebook.com › posts › father-of-late-chima-ikwu..- - Magistrate court for Port-Harcourt don ...www.facebook.com › bbcnewspidgin › photos Court adjourn di case to 20 October.
Most of us wey dey do am inherit am from our fathers but now na time to stop am."
Dem dey always get issue wit corruption allegation.
Another thing we de for inside dis tori 2018 highlights: Fever, Akwaaba, My Lover plus oda songs wey pipo jam to dis year23rd December 2018 Shatta Wale vs Sarkodie, Wizkid, Stonebwoy which be di biggest beef11th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
When dem start di Act for 1994, foreigner go gats invest at least US$300,000 by way of equity capital and also employ 10 Ghanaians.
Dino Melaye and oda politicians wey don use stretcher enta court E dey impossible to recall lawmakers for Nigeria?
Na because of dia position for APC, na im make PDP ask say make she step down for fear say she go fit do wuru-wuru for di election mata to favour di ruling party.
We sef wan show how we be to di world.
I bin no support Kiddwaya to go for BBNaija - Terry Waya I don tire for di sex talk’ -Erica blast Kiddwaya Tolanibaj don cop eviction from Big Brother Naija Season 5 Dis action from Kiddwaya come make Biggie issue am strike, im second since di show start and if im get di third one, im go chop immediate disqualification from di Big Brother house.
uhari visit to Lagos: Nigeria presido cut tape of advanced cancer treatment centre 9 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Oga Buhari wey cut tape for di cancer treatment centre afta im finish for di APC presidential rally for Teslim Balogun Stadium, Surulere President Muhammadu Buhari on Saturday cut tape to open one advanced cancer treatment centre for Lagos University Teaching Hospital (LUTH) and di Nigeria Sovereign Investment Authority (NSIA).
Mr Tedros na di first African person wey go lead di World Health join bodi and dem elect am for May so im go fight politics wey dey go on for WHO.
Why Morocco loose di 2026 World Cup bid to US, Mexico and Canada
Di 'Jane di Virgin' actress post video ontop her social media wen she dey do her make up.
This thing is not normal.— Par.
But school management dey insist say class be compulsory.
Another thing we de for inside dis tori Togo: Why people no want Faure Gnassingbé7th September 2017 Togo Protest: Wetin we know8th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
hampions League draw: Tottenham go face Bayern Munich, Liverpool dey with Napoli 29 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Top clubs for Europe don sabi who dem go face for di group stage of di Uefa Champions League dis season.
Both scientist for Nigeria and all ova di world don dey work togeda to find out di source of di virus and e be say dem neva still know di source.
On di 10th of September around 5pm afta she cook food finish, three SARS official storm di house to arrest her fiancé but as dem no see am, dem come arrest Ifeoma.
pic.twitter.com/YQMrEJy90x— Marvel Entertainment (@Marvel) August 29, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Our hearts are broken and our thoughts are with Chadwick Boseman's family.
Kayode tok say na Dele wife bin organize make dem take him and her husband go hospital as e bin no dey good shape at all.
For now CAF di promote WHO guideline for keep safe from de virus.
Police don launch investigation into di death.
Dis latest videos wey full social media wia soldiers dey shoot Shiite members wey dey do I-no-go gree waka, na im some pipo don point as anoda example say Nigerian military neva grow comot from di kain tins wey dem dey do during military era.
"Muslims wey dey mark di beginning of 'Ashura' all over di kontri ... dey free to do di annual procession," di statement from di Nigeria police bin tok.
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye give Police IG 48hrs to produce suspects or face lawsuit29th March 2018 'No be bad thing say Senator Dino dey my video' - Kach20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Arotile wey be Nigeria first female combat pilot receive full military honour from Air Force as dem bury di Flying Officer for Abuja Wia dis foto come from, Alamy Wetin we call dis foto, Flying Officer Tolulope Arotile wey die inside road accident Another thing we de for inside dis tori Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot19th July 2020 Tolulupe Arotile: Death of Nigerian first female combat helicopter pilot - See di tributes15th July 2020 Gokada CEO Fahim Saleh torso and dismembered dead body na im New York Police find for im apartment - See how di murder of di Pathao oga happun for im condo15th July 2020 Tolulope Arotile biography and di rise of Nigerian Airforce first female combat helicopter pilot16th July 2020 Buhari visit Bamako Mali: How Nigeria President Muhammadu Buhari first trip abroad since coronavirus pandemic go be23rd July 2020 Tolulope Arotile: How Nigeria Airforce first female combat helicopter pilot take die15th July 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Who be Aung San Suu Kyi?
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
¡Gracias a todos/as por vuestro cariño y vuestros mensajes!— Ronaldo Nazário (@Ronaldo) August 12, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kepa Arrizabalaga and oda goalkeepers wey cost well-well for football8th August 2018 Video, U20 Women World Cup: Why pipo for Nigeria no dey watch7th August 2018 Man City v Chelsea Community Shield 2018: Why e no show for satellite TV5th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
On Sunday, she been come for di opening of di games but she no sit near Prince Harry at all.
For prostitutes, we try am sake of say we know say dem dey highly exposed dem no dey use protection."
Winner: Ghana Semi-Finals Morocco vs Nigeria.
Agbam observe say vacancies plenti for di civil service so e go good if goment fit absorb dem.
Tarkwa Bay: 'Bullet wey dem shoot me pass one leg enta di oda'
Di 21-year-old na im get Kylie Cosmetics, di three-year-old beauty business wey make reach $360m last year.
She was also role model for me when I was fighting body image issues and I will be forever thankful of that#RIPHanaKimura pic.twitter.com/vDAq67Lv8D— 𝙺𝚊𝚝𝚒𝚎 (@x_xKars) May 23, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Hana Kimura was 22.
I tink some human factors chook mouth inside, some kind of violation happun."