text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Di Inspector General of Police, Ibrahim K. Idris bin chook mouth for di mata when di gbege reach level of be-careful for social media.
EFCC don deny "Parry is over tweet" say dem no laff Govnor Fayose
Boko Haram don free Nigeria lecturers and ten others
Liverpool fc vs Real Madrid: Gareth Bale finish work for Madrid to win di Champions League final 27 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis go make am three times back to back, four times inside five years, and total of 13 times wey Madrid don carry di cup.
Na for Lindo Wing of St Mary's Hospital, central London, she born di boy pikin wey be di Queen sixth great-grandchild.
Wike promise N200m to family of lecturer wey die from election day shooting for Rivers Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting Mama of Rowland, Madam Nchelem Abraham say her pikin no follow for cult as im be welder wey dey work with Saipem.
Eid Mubarak: 'Sai Baba, Sai Baba' as Presido Buhari trek '800 metres' go slaughter Sallah ram
#Zamfarakillings: Buhari don reply protesters 34 pipo don die for anoda Zamfara attack Through out dis year, armed bandits don dey wori some states for north of di kontri and plenti villagers don die sake of di many attacks.
See di Timetable Wia dis foto come from, MSME Survival Fund For dis timetable na only business owners wey dey for Education sector fit register by 10pm on Monday, 21 September.
However, even through e never dey clear who go lead di Ninth National Assembly, Ahmed Lawan and Femi Gbajabiamila dey ginger.
Of course, dia performance fit dey fall hand but I accept responsibility for say I neva change dem," di President add.
Hakimi currently dey on loan for Dortmund from Real Madrid and go hope to help di Black and Yellow win di league dis year as dem dey second place, four points behind leaders Bayern Munich.
But dem no too last for di position as Manchester United overtake dem as Romelu Lukaku score im 100 Premier League goal for 2-0 win against Swansea.
Tolu tell BBC Pidgin say some lipsticks wey dey market fit cause skin wahala as she don experience am.
Na in oda to reduce di spread of coronavirus alias Covid19, according to wetin di goment tok.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Na youths time to rule but some graduates no get sense" - Wole Soyinka Wetin happen for 2015 fit happen for 2019?
Okeke tell on Saturday evening say dem don correct di tori for im Wikipedia page.
My mama believe say na becos I no strong well well wit God na im make me dey get crises," na so she tok.
De two president dem agree say terrorist deh no go use dia kontri lika base for dia activity dem, na so di release end.
If anoda crisis raise im head for di party, e go fit affect di party unity ahead of Edo and Ondo state governorship election.
Story: favour Nunoo Another thing we de for inside dis tori Africa Women Cup of Nations 2018: Wetin you suppose know13th November 2018 Adenta residents protest despite say government assure dem of footbridges12th November 2018 "We have di men, we have di men," yet 110 ministers no fit fix footbridges - Ghanaians bore plus gov't9th November 2018.
Sex for mark audio na true
Ghana win de AFCON trophy four times, de last time dem win be in 1982.
Sony machine go lunch alongside dia rival Microsoft Xbox Series X before di end of dis year.
During im campaign, im bin promise Nigerians plenty tins but dis na some of di tins wey di Presidency share inside tweet say dis administration don do for youths so far.
Another thing we de for inside dis tori Prez Akufo-Addo give John Mahama ‘unlooking’ handshake start debate for social media Video of Ghana President, Nana Akufo-Addo en handshake plus John Mahama dey go viral as some people dey react say de president no force.5th September 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
BBC Pidgin confam dis one afta dem yan wit Oga Ikechukwu Attah wey be National Protocol officer for IOM-Nigeria on top di mata.
I was checked by a doctor and he recommended me to go home before the second half, but I wanted to stay because we were risking it all.
Di first unity schools bin dey establish for Okposi for east, Sokoto for north and Warri for West but for 1970 sake of di performance of di school pikin dem, di den head of state, Yakubu Gowon come decide to expand di schools dem to oda states E increase di schools from three to 12 and from dia di schools begin expand and now di kontri get 104 unity schools.
INEC bin don announce say dia staff go begin dey work on weekends (Saturdays, Sundays and public holidays) from August 1 to August 17 wey be di day dem say dem go stop di Continuous Voter Registration.
Omar al-Bashir - Sudan - 28 years Wia dis foto come from, Mohsen Al Faki After coup wey im lead, Al-Bashir dey rule since June 1989.
Another thing we de for inside dis tori Messi transfer news: Which English team go fit Barcelona captain best?31st August 2020 Neymar and Nike don part ways afta 13 years- See why?30th August 2020 Police drop Neymar rape case because of no evidence30th July 2019 Bayern Munich beat Paris Saint-Germain to become di champions of Europe for di sixth time23rd August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Simple explanation of how George Floyd death explode Black Lives Matter for America Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, At di march Joshua waka wit crutches mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 34904974 cases 1033516 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri.
Di two chairmen don begin dey give different order.
Afta she first go see one local aesthetic nurse, she come go di Consultant Clinic for London wia dem melt di filler and, 72 hours later, her lips come back to normal.
As ah say de cassava na for farm weh ah buy wit ma moni, deh jerk me, beat me wit two electric wire, cutlass for ma back and foot.
350 Hermes Birkin bag Wia dis foto come from, Ohconficious/iStock Dis bag break record last year as di bag wey cost pass after one person buy am for $300,168 as dem dey do auction for Hong Kong.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo: Former Brazil striker don buy 51% share for La Liga club Real Valladolid3rd September 2018 Why Serena Williams no wan do birthday party for her pikin29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
See Omo Bello dey sing Christmas special "Santa Claus...Who be dat?"
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria: ''S Africa police don kill 4 Nigerians in 3 weeks'' No be today wey Nigerians dey complain say South Africans dey do dem anyhow.
#JournalismIsNotACrime https://t.co/1mWpoipf2B— Angela Quintal (@angelaquintal) January 16, 2020 End of Twitter post, 1 But Angela Quintal, African Programme Coordinator for CPJ weh deh start campaign for free journalists for Africa still get hope say Wazizi nova die.
Atewa forest: Quick facts about di Ghana forest wey need protection from bauxite mining
Di oda cases na travellers from England and China.
Another thing we de for inside dis tori Health workers union for Nigeria don begin strike18th April 2018 Dr Chris Ngige: Send one of di surplus doctors come our side - Kano clinic fire minister of Labour25th April 2019 Prof. Isaac Adewole: Nigeria Health Minister say no be everi doctor go be specialist, some go be farmers21st September 2018 Coronavirus: Suspected COVID-19 case for Lagos test negative27th February 2020 Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
World Economic Forum: Muhammadu Buhari say “no territory for Nigeria dey under Boko Haram control”
We no ready leave our 'Lalle' to vote - Kano women Kano Hisbah free two 'lesbian women' wey dem gbab on dia wedding day " I carry patient go do lab test na im I hear shout and commotion na so I rush and by di time I reach dia dem don already arrest di mad man wey dey naked."
Di goment don bring back im own currency afta ten years wey dem bin dey use US dollar.
Dem also dey para for President Buhari talk-talk person, Femi Adesina, after im say di number of people wey herdsmen kill during former president Goodluck Jonathan time for power reach 756 and e pass di number of people wey don die under President Buhari.
Di National Coordinator of di Presidential Taskforce, Sani Aliyu tell tori pipo dis one for Abuja during di Presidential taskforce briefing on Covid-19 on Thursday.
She said that some of the young people returned with pregnancy.
Ibrahim Dosara wey be tok tok pesin to Zamfara State Governor Abdulaziz Yari tell BBC.
I never see dis kain thing before."
For seka 'election hold-up' march, Ndoki Michele and 45 odas go appear for court 1 November 2018 Ndoki Michele and 45 Cameroon Renaissance Movement, CRM opposition party mimbas go appear for Douala Court of First Instance for number 6 moon for November for answer why deh wan incite population.
Pneumonic plague no too dey show for di country but e dey more deadly and na from person to person e dey spread.
Infact, since 2012, na only she and Adele don use seven days sell one million copies of any album.
Woman kill hersef and two pikin afta husband lie say im don die 17 October 2018 Wia dis foto come from, Weibo Wetin we call dis foto, Di foto of di husband and wife don circulate well-well for China social media One woman for China don kill hersef and her two pikin afta she hear say her husband don die.
lac Chyna wan launch bleaching cream Whitenicious for Lagos, Nigeria 20 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Blac Chyna America celebrity Angela White alias Blac Chyna dey fall into Lagos, Nigeria dis weekend.
Pipo dem suspect bi Ambazonia fighters make pipo suffer Saturday night wen deh dig hole for Akum, one hour from Bamenda town stop all motor dem for pass broke-broke agency motor, kill driver.
As at Monday evening, World Health Organisation (WHO), confam say di virus don cover 192 kontris, dem don report 329,000 cases.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Corruption don land civil servant 70 years for prison20th October 2017 Nigeria: FRSC sack 25 of dia own people for corruption1st December 2017 Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
NAF tok tok pesin Air Commodore Ibikunle Daramola say dia officers attack di terrorists wen dem dey go do attack for Birni Magaji village wit automatic weapons ontop motorcycles.
But Shell say dem no put hand inside any human rights abuses, and dem bin even beg Nigeria government to release di Ogoni activists.
Sexual harassment bill: See di breakdown of wetin dey di proposal wey Nigerian Senate pass 7 July 2020 Di Nigerian Senate for plenary session on Tuesday July 7 pass Di Sexual Harassment Bill, 2020 (SB.
Another thing we de for inside dis tori ‘Agye gong’ Amiduphobia enter some Ghanaian politicians demma system, dem say Amidu ‘mad’12th February 2018 Martin Amidu: 'Killer Nkuto' in vetting be 13 February, free show for Ghanaian workers1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E go make Madrid to take control of Catalonia money, police and public media.
Wia dis foto come from, BBC/Google Maps Wetin we call dis foto, Plenty Cameroon refugees don run enter Nigeria Mamfe na headquarter for Manyu division for Southwest region for Cameroon, weh di share boundary with Cross River State for Nigeria.
Di Balyelsa State born housemate for di kitchen area of di house on Thursday night dey hug, lean on a fellow housemate, Ozoemena, in di kain manner wey be like say she dey express a special likeness for di guy.
We di find we loved ones dem, we no fit see dem.
Wia dis foto come from, Disney Wetin we call dis foto, Hulk fit dey use dis face ansa pipo wey tink say e go die for Endgame Endgame go also be di longest movie for di MCU at three hours and two minutes.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Katakata happun afta fuel price increase for January Zimbabwe Congress of Trade Unions (ZCTU) want make dem pay workers wit US dollars again.
Skip Instagram post, 1 “Who be di man” “She don marry” “Na how many months e be” @officiallindaikeji tori na im full social media afta she release foto wey show say she cari belle.
E advise any pesin wey wan buy land for Kano state to shine dia eyes well well say cheap lands dey but if pesin no know, di pesin go go waste im money anyhow.
Celebrities wey don get Coronavirus For Nigeria, dem don report 36 cases and one pesin don die and National Centre for Disease Control (NCDC), go continue to dey respond to cases through telephone calls and other medium.
ZAMFARA CENTRAL MOHAMMED HASSAN MALE, PDP 3.
Queen Mathilde be United Nations Advocate for di UN's Sustainable Development Goals (SDG's), and she suppose use di visit to check as dem dey do SDG matter for Ghana.
Di word "bnankroll" vex Fani-Kayode wey vex come begin dey call di journalist "stupid" and tell am say make im no try dat kain tin with am again.
Research - Coronavirus: 72% of Nigerians dey fear say hunger go wire pipo sake of Covid-19 lockdown - Research 14 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo dey scoop fuel l from fallen tanker for Lagos-Ibadan Expressway on April 8 One new research don find out say 72% of Nigerians dey concern about di lockdown mainly because of hunger.
I am so pained right now.— franklin (@frankynjoku) March 16, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Dr.
Another thing we de for inside dis tori Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’ KNUST students dey wear red shirts as part of dema protest for campus on Monday.22nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Kaduna Police no fit confam if 66 pipo die for Kajuru area Govnor Nasir El-Rufai bin announce on Friday say 66 pipo die for di state, but some groups say na lie.17th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 I sincerely do not know how I feel right now... Dis tension dey anoda level...plus the fear of possibly dorning that "dreaded" away Jersey tonight...
E talk say dem dey build one kain training programme for di young models under am so that dem fit get knowledge for dia career.
rince Harry, Meghan and dia pikin Archie don land Africa on a 10 day trip 23 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Duke and Duchess of Sussex land Africa Di Duke and Duchess of Sussex land South Africa today as dem begin dia 10 day visit to Africa with dia son, Archie.
Hospital ask make deh bring all man afta deh hear de tori, den Che Sharon, 3 years also die afta 25 minutes when e reach hospital, Dr Same tok.
Dis na afta four Special Tactical Squad operatives go raid di house of elder statesman, Chief Edwin Clark for Abuja on Tuesday to go look for arms and ammunition.
This no go be di first time wey tori don spread like wide fire to make pipo ask qweshion say who be di man wey dey rule Nigeria.
"I beg no stop" na im men like pass, e get 44% of di vote.
oronavirus lockdown: Nigeria goment want Lagos, Abuja pipo to stay for house sake of Covid-19 outbreak 23 March 2020 Head of Nigeria Presidential Task Force for di Control of Coronavirus (Covid-19) Boss Mustapha on Monday, March 23 update plans wey Nigeria goment don put im place to helep fight di spread of coronavirus.
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Across di sea enter Dublin, Ireland, wey Somali activist Ifrah Ahmed (l) dey pose with Aja Naomi King, wey dey play her for new film about her life and how she dey fight against female genital mutilation.
Muhidin Ali, wey dey stay di area, tell AFP say dis na "di biggest blast I don take eye see; e destroy di whole area."
Another thing we de for inside dis tori Thousand Oaks: Man wey survive Las Vegas shooting die inside California shooting9th November 2018 Texas shooter want pipo to 'tell im tori'20th May 2018 Florida shooting: Attacker last year say im wan be 'Professional Shooter'16th February 2018 US: 3 people don die for California shooting14th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Presidential Election Tribunal: Judgement from court ontop Nigeria 2019 presidential poll as e dey happun Nigeria election 2019: Atiku set up team of lawyers to challenge election result3rd March 2019 Election Tribunal: Atiku wan carri 400 witness come court to testify against Buhari re-election1st July 2019 Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari8th May 2019 Atiku na from Cameroon, no be Nigerian - APC13th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
34% miembros de la familia 29% amigos 19% mascotas 13% edificios o paisajes 10% comida Statista, basado en una encuesta de 2014 entre usuarios de redes en EE.UU.
Wia dis foto come from, Abubakar Bukola Saraki Oga Bukola wen e dey address im colleagues say need dey for di kontri to build strong democratic institutions wey go epp develop di kontri.
Another thing we de for inside dis tori Ghana cedi 'tear chain' catch Ghc5.16 against US Dollar, importers start dey wonder why gov't economic gurus no arrest am yet12th February 2019 President Nana Akufo-Addo: We dey inside difficult times for Ghana, but e no sheda be crisis25th September 2018 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Hushpuppi wey dey face up to 20 years in prison sake of dis charges, fit waka free or do short sentence based on di kind of lawyer wey defend am - in dis case Gal Pissetky, na wetin many pipo dey yarn.
E bin get title of di Timi of Edeland before im current upgrade.
Credit unions weh na small bank weh e di serve poor pipo more for rural areas di suffocate as e don loss about 70 billion for seka Anglophone crisis.
Coronavirus in Africa: 10 innovations wey Covid-19 inspire
With dis one, Leicester don move back up to third for di table, afta dia fourth win in five league and cup games.