text
stringlengths
21
14k
Lawyers for Cameroon Anglophone leaders want make dem try dem for Nigeria court 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case De Southern Cameroon leaders bin disappear from Nera Hotel for Nigeria den Cameroon goment later bring dem for kontri and deh don di appear for court.
Behavioural scientist Michael Hallsworth, wey be Columbia University professor tok say to tell pipo stop to dey touch dia face na wahala wey dem neva solve till now.
"Wia money no dey, di banks or financial institution go sharperly notify di customer say dem don by mistake pay money into im account and provide proof of such notification to di pesin wey make mistake," dem tok.
For inside di video, Gomes wey be 16 years old as at di time, say e bin dey struggle seriously with injuries wey don affect di way e dey play.
CHRDA di ask goment make e respect law and rights for prisoners, make deh stop torture and all wicked treatment, make state give medical care for de prisoners weh deh list.
Di former Vice Presido don already thank delegates wey vote am.
They’ll do an official bid to Real Madrid when Florentino Perez will accept to sell Cristiano.
Another thing we de for inside dis tori Meet Nigeria first northern woman General21st December 2017 Nigeria: Mama and pickin wey become lawyers at di same time19th December 2017 1:00 Video, "Shey you know say January dey long well-well" - Frank Donga, Duration 1,0020th December 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
https://t.co/TxsH9KUyFg— Conor McGregor (@TheNotoriousMMA) June 10, 2019 End of Twitter post, 2 E no dey clear wetin go make Bieber say im wan fight Tom Cruise wey im work mostly as actor na to perform stunts for action movies.
Issues bin dey di Governorship elections wey hold on March 9th for di state as issues of over voting and violence happun for some places.
ria 2019 Elections: Atiku, Buhari, Durotoye, Moghalu, Sowere campaign promise wey concern health 28 January 2019 Wia dis foto come from, INEC NIGERIA Wetin we call dis foto, Permanent Voters Card wey more than 84 million Nigerians go use vote for 2019 general elections.
ria: Lagos traffic jam dey tough for di first working week 8 January 2018 Wetin we call dis foto, Olufunmilayo Odunaike say she go dey play game for phone for traffic, while Funke Tonye-Preghafi say she go use Google maps take dodge traffic To dey play game on top phone, use Internet do meeting, or to make sure say 6am no meet dem for house na some of di ways wey Nigerians wan cope with traffic palava, as di first full working week of di year don start today.
Wia dis foto come from, Evan Agostini Wetin we call dis foto, Beyonce no get university degree; she say na music her career be from pickin.
She come add join say government go use law wey be di Environmental Protection Management Bill wey dem dey arrange take fight di soot mata, including punishment for people wey dey use dia work pollute di air.
Before experiment don show say dem no dey take up enof CO2 to make di scheme really worth am and e fit disturb di ecosystem Another thing we de for inside dis tori Climate change: Why I dey count on young pipo to hold leaders accountable22nd November 2018 Final call to save di world from 'climate catastrophe'9th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident She carry six nomination, wey be, Song of di Year, Album of di Year, Reggae Dancehall Artist of di Year, Afropop Song of di Year, Highlife Song of di Year and Artiste of di Year.
Ambassador Goni wey say dis no be di first time dis kain tin dey happun say na dia madam/master report dem.
Virus: Two suspected cases for Ghana test negative - Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative Favour Nunoo , Ghana 6 February 2020 Wia dis foto come from, Reuters Test results two for suspected coronavirus cases for Ghana test negative, according to medical officials.
Ondo State University of Medical Sciences: 2020/2021 post UTME/ screening exercise go hold between 25th - 27th November, 2020.
Muslims all over di world dey do dis festival as symbol or reminder.
"Dis no be di best time oh.
Lawyer - Sex workers dem be human beings - Lawyer Dem no support media player for your device Sex workers dem be human beings - Lawyer 3 March 2018 talk with human rights lawyer, Jake Okechukwu on why be say sex workers rights be human rights as di world dey celebrate International Sex Workers Day.
Winner: Mali Algeria vs DR Congo.
On Friday, National Industrial Court for Nigeria stop Labour Congress and Trade Union Congress not to go on strike afta federal goment carri di mata go court.
As the president no dey country, Boko Haram attacks bin don increase for North East Nigeria.
40% of di poorest pipo for world by 2050 go be Nigerians Why Abuja women no go vote for 2019 Work like Elephant, chop like Ant.
And family planning no be woman wahala, man too suppose join hand.
Let’s not allow this be the norm #BringBackOurInternet #KeepItOn @UNHumanRights @davidakaye @BBC pic.twitter.com/JIz7CFCOU1— Judith Nwana (@judithnwana) January 6, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I'm addicted to internet.
Another thing we de for inside dis tori Salah don do award hat-trick after im win CAF African Footballer of di Year Egypt and Liverpool player Mohammed Salah no go forget 2017 after im chop another award join di one wey im don get before.5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua collect back all im heavyweight World titles8th December 2019 Anthony Joshua: Downfall of man no be end of im life - Buhari8th December 2019 Soot pollution: Declare health emergency for Rivers State8th December 2019 Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Sowore Revolution Now: Wetin to sabi about Omoyele Sowore, di man wey dey ginger protest across Nigeria6th August 2019 Sowore Revolution Now: Court grant DSS permission to hold di activist for 45 days8th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
According to Mr Jordon dem no dey go on public holidays, dem dey work weekends den tins all but dema salaries be Ghc300, Ghc200, Ghc 150 den tins which no good.
Last year, Sport Minister Pierre Ismael Bidoung Kpwatt bend sotey like 90 degrees for greet de president.
!#SayNoToSocialMediaBill https://t.co/BFXFcdAdPO— Ebuka Obi-Uchendu (@Ebuka) November 22, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I hope all the Senators from South Western Nigeria will #SayNoToSocialMediaBill.
"Di National Executive Committee no just dey superior to di National working Committee, naim be di main di main committee wey di party give power to approve di guidelines and rules for primaries.
E get common bother wit Syria to di north and east and Israel to di south, while Cyprus dey west across di Mediterranean Sea.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Salah na di highest goal scorer for Premier League with 29 goals.
Nigeria: Photos dem from #EatDrinkFestival Boli or Bole?
Oga Ihekweazu tok dis one for di Presidential Task Force briefing ontop Covid-19 for Abuja.
Coronavius: Wetin di disease isolation ward look like for Nigeria
Wetin we call dis foto, Voting take place even as strict social distancing guidelines dey ground South Korea wey currently get about 60,000 pipo for inside quarantine bin give room for dia coronavirus patients to mail dia votes in.
Wia dis foto come from, LINDSEY PARNABY Wetin we call dis foto, Some Arsenal fans want make Wenger comot for di club, and some even protest say make im go.
Independent National Electoral Commission - INEC say Inspector General of Police say dem go begin mount security for di polling unit, three days before and stay dia until three days afta election day.
ritain First video retweet: Donald Trump wan beg for di first time 26 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, If im finally beg, e go be di first ever apology wey Trump go give publicly since im become US President US President Donald Trump say im ready to beg for di first time on top di anti-Muslim videos im retweet last year inside Britain.
Wia dis foto come from, Biggy 237 Good news from 237 mansion But some big tori don komot for Biggy house weh e fit change life for housemate.
alifornia Shooting: Gunman first kill im wife before im enter street 15 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, After im shoot for area, di gunman try to enter di primary school but di teachers no gree am.
Thanks pic.twitter.com/RrWuKba77l— RIDDY (@Kwasu_olodo) March 2, 2019 End of Twitter post, 5 Anoda artist also enta di mata wit drawing of Davido.
Today I even agree to dia offer to fight Joshua next for UK."
Wia dis foto come from, President Biya Another thing we de for inside dis tori Ndoki Michele: Douala court don stop case for MRC opposition party mimba and 51 odas4th December 2018 Sisiku Ayuk Tabe lawyers di take case go supreme court afta appeal court reject'am15th November 2018 Why organisers for Cameroon Anglophone meeting shift'am - Cardinal Tumi20th November 2018 Sisiku Ayuk Tabe, oda Ambazonia leaders don land for Kondengui prison awaiting trials23rd November 2018 Anglophone crisis: Rights groups say situation for human rights for Cameroon over bad10th December 2018 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit30th April 2019 President Muhammadu Buhari don return from im private visit5th May 2019 President Buhari dey travel go UK for 10 days private waka25th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Di English-speaking region of Cameroon don dey complain tey-tey say dem dey suffer because di French-speaking region dey always chance dem.
Wia dis foto come from, FEDERAL MINISTRY OF HEALTH/FACEBOOK Wetin dey cause dis increase and pipo suppose worry State Commissioner for Information and Communication Dan Manjang tell BBC Pidgin say goment dey worried wit di high number of Covid- 19 infections wey di state dey record recently, also di state commissioner for health Dr Nimkong Lar say di surge dey na cause of concern.
E don reach six years wey Wizkid perform last for Lagos but nobodi go quick-quick forget dis special show, after two of di hottest musicians for Nigeria settle dia latest war.
7/7— Nana Akufo-Addo (@NAkufoAddo) August 18, 2018 End of Twitter post, 1 "I directed say make di Ghana national flag fly at half-mast across di country den all Ghana diplomatic missions across di world" President Akufo-Addo talk for press statement inside.
Wetin we call dis foto, Stockfish dey bring in di second biggest money aftter oil for Norway And no be only Nigerians dey use am - dem neighbours for Ghana, Cameroon, Togo and Benin dey use stockfish too, also because Nigerians dey go live for dis places dem.
Samuel spend only 3 years for secondary school, wen e be 17 years.
Instagram don ban 'cosmetic surgery' filters 24 October 2019 Wia dis foto come from, Daniel Mooney/Instagram Social media app Instagram dey remove wetin dem call 'augmented reality (AR) filters' wey dey show or promote cosmetic surgery, becos of concerns say dem dey harmful to pipo mental health.
According to Uganda tori pipo, dem diagnose Nikita Pearl Waligwa with brain tumour.
Im say di goment fail to comment on di "actions wey dey racially discriminatory" WHO bin don tok before say dem act well based on informate wey China give dem, wey dem share wit medical and scientific sabi pipo around di world, including di ones wey come from di US.
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Nigeria Elections 2019: Mothers dey mourn election-day killings for Abonnema2nd March 2019 Nigeria Elections 2019: Meet 66 year old Kano man wey never vote all im life11th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
LCC say dem increase di money for toll as things don high for market, so dat dem go fit still continue to dey maintain di road and di machines wey dem dey take work so dat di road go dey good all di time.
Ambode tori neva finish, some pipo dey tok say e just dey start sef.
Another thing we de for inside dis tori Building collapse: Secondary school fall down for Port Harcourt11th July 2019 Lagos Island Building Collapse: Goment don confirm 20 deaths and 45 survivors15th March 2019 Six reasons why buildings dey collapse16th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 0:59 Video, I sell many-many tins for ghetto - Patoranking, Duration 0,596th April 2018 Wetin carry Patoranking and Maleek Berry enter Harvard Business School4th March 2018 Naira Marley: Tins you suppose know about Afeez Fashola aka Naira Marley21st May 2019 YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around' - Burna Boy27th March 2019 Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin dey happun be say, wen you tone, whiten or bleach, dis chemicals go reduce di quantity of melanin - dis na natural chemical for our bodi wey dey give our skin colour and dey helep protect am from sun.
"We need to begin dey bring down di interest rate; na wetin South Africa do, wey help their economy.
No travel within di kontri: Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Indian capital Delhi dey under lockdown until 31 March To travel from one city to another no dey happun wen kontri declare total lockdown except na for medical reason or oda reasons wey dey important.
Na on Sunday 15 October na im President Mohamed Abdullahi Mohamed Farmaajo declare di three days of mourning.
"Now weh ah don invest moni for inside, how ah go do?
"E bi hard for manage dis situation so ah start take drugs and cigarette, ah even get problem for school deh nearly drive me.
Another thing we de for inside dis tori We no give Nigeria traders quit notice – Ghana goment7th August 2018 Nigerian Traders protest go ECOWAS to make Ghana open back dia shops24th September 2018 Ghanaian den Nigerian retailers ‘clash’ for Kumasi, Regional Commander, GUTA den foreign traders go hold meeting today3rd August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Most kontris close all dia school as answer to pandemic Na like 1.3 billion students don suffer because of di closures.
World most expensive divorce: Di world richest man don agree for $35bn divorce
Apple don apologise to dia customers after dem gree say, true-true, dem slow how some of di old iPhone dey take work.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State1st February 2018 Obasanjo say Nigerians go be mumu if dem re-elect Buhari for 20193rd April 2018 Herdsmen Killings: Former President Obasanjo don visit Benue10th March 2018 1:13 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo, Duration 1,1315th September 2017 0:55 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election, Duration 0,5524th January 2018 2:10 Video, "Make una check my head if I follow Obasanjo movement" - Wole Soyinka, Duration 2,1019th February 2018 1:02 Video, Femi Kuti: Nigerian Afrobeats singer say President Buhari, Obasanjo don fail, Duration 1,0221st February 2018 Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja31st January 2018 Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 0:54 Video, Nigerians talk dia own on top Obasanjo coalition movement, Duration 0,541st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Lai Mohammed - President Muhammadu Buhari no fit speak Fulani again tok na opposition fake news - Lai Mohammed 9 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Minister of Information and Culture Lai Mohammed don deny di tori wey dey fly upandan say im tok say president Muhammadu Buhari no sabi speak im native Fulani language again sake of di operation im bin do di time e sick.
President Buhari say im administration dey put eye well-well inside security, corruption and unemployment mata.
Former Senate President David Mark just dey like say im no dey Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, While all di drama dey happun for National Assembly, President Muhammadu Buhari and di President of di Republic of Niger President sign MoU for di Niger/Nigeria Hydrocarbon pipeline & Refinery Projects & Inauguration of steering & Technical committees.
"To refuse to take vaccine fit, at least for some places, really prevent di very real progress di world don make to control diseases wey vaccine fit prevent," na so she tok.
Even before di elections plenty fights don dey happun between party supporters and hate speech dey fly upanda, tension full everywia.
Another thing we de for inside dis tori Conor McGregor beat Donald Cerrone in 40 seconds for UFC 246 for Las Vegas19th January 2020 UFC 245: Kamaru Usman Beat Colby Covington with no mercy to retain im UFC title15th December 2019 Deontay Wilder v Tyson Fury II: Who go win?21st February 2020 Israel Adesanya: Nigerian fighter beat Whittaker to win UFC 243 middleweight title6th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Tori be say ova one million pipo wey di feem don vex don sign petition for Netflix to stop to dey stream di comedy special, ontop accuse say di comedy "seriously offend Christians" and e show Jesus as 'Gay'.
Facebook share rise by more than 6% on Thursday.
Dem call dis one offence of 'public nuisance.'
Wia dis foto come from, Pilot_Lindy/Instagram Wetin we call dis foto, Even though she be pilot, Lindy sabi flex well-well Most of di things wey she dey post for her Instagram account na pictures and videos of her work and even how she dey flex after work.
Labaran wey be brother to di bride tell BBC say di bride na originally from Babura Town for Jigawa and she come di town to prepare for di wedding.
Wia dis foto come from, Twitter/Ana3rabeya Wetin we call dis foto, We don dey wait for dis to happen since.
Accusations dey fly in both directions "Pipo from di PDP campaign don try to push mago-mago information ontop internet," tok Tolu Ogunlesi, wey be head of digital communications for President Buhari.
For more than one year, military don full ground for di Anglophone, southwest region after dem start ginger to comot.
For 2016, Federal High Court for Abuja order make gofment release di IMN leaders, but federal gofment no listen.
Another thing we de for inside dis tori Video, See wen Zimbabwe army takeover TV station15th November 2017 Zimbabwe: 'E be like say na coup'15th November 2017 Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?16th November 2017 Robert Mugabe five quotes15th November 2017 Zimbabwe: Reactions after army threaten to take over14th November 2017 Zimbabwe: President Mugabe don sack vice president7th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 2017 One week afta im come back for third term as president for August 2017, Kagame chop plenti accuse say im don follow di footstep of Africa leaders wey dey rewrite constitution to remain for pawa aft aim don rule for 17 years.
Jollof war contestant: Ghana rice spoil my Nigeria party jollof
uhari sacks Osinbajo Aides: Garba Shehu defend decision to dismiss Vice President Yemi Osinbajo Assistants 8 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images President Muhammadu Buhari office don explain why dem dismiss Vice President Yemi Osinbajo Assistants.
I tell am say I no dey tink about am - it need some time to have a think about it."
According to di Cigarette Butt Pollution Project, 5.5 trillion cigarette na im dem dey manufacture for di world everi year and e dey contain one plastic-based filter, wey dem use cellulose acetate make.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Cameroon go for finals as favourites as deh bin first beat Guinea for group B 2-0 before deh meet again for Sunday finals.
Di tournament go make am 100 years wen Uruguay host di first World Cup for 1930 wia dem for win di first of dia two World Cup titles.
Dis beach dey near Teshie for Greater Accra Region of Ghana but you go pay gate fee if you dey lodge for di hotel wey dey inside di area.
Some pipo tok say na Kano girls be dat but Hisbah through dia PRO Adamu Yahaya say dem no get any report like dat.
Na so Chimamanda Ngozi Adichie and Nina Simone follow enta di Beyonce performance.