text stringlengths 21 14k |
|---|
For di second week, she and Tolanbaj clash sake of food mata and dia gbas-gbos trend wella for social media. |
De opposition NDC accuse govment say govment sheda send security to de region so say dem go intimidate people for de region during new voter register compilation ahead of 2020 elections. |
Kasala begin on Thursday afta di Independent Electoral Commission declare Douye Diri as di Govnor-elect of di state. |
Time dey run out for IS to kill dis two Nigerian health workers - ICRC Nigeria goment say dem go free evribodi wey Boko Haram kidnap For statement, Minister of Information and Culture, Lai Mohammed, say di goment feel bad about di killing wey no make sense, and say no reason fit dey for dat kain tin. |
Smith Nwokocha wey organise di tok say with di creative mind wey young pipo get, if dem come add how to do business day go help to reduce unemployment as many of dem go get dia own business. |
Nigerian Army don kill Don Wanny younger brother |
We di kill den go shiddon tok, so why not shiddon tok? |
Di operations of local banks dey create panic for di system as customers dey fear say sometimes dem fit lose demma monies if dem no dey save plus di right bank. |
Kashamu die of Covid-19 on Saturday, 8 August for First Cardiology Consultants hospital inside Lagos, according to im friend Senator Ben Murray Bruce. |
Boris Johnson confam say im dey eye Tory leadership wen Theresa May step down |
But research wey di Armed Conflict Location & Event Data Project (ACLED) do track informate through di monitoring of local media and oda reports. |
Dem bin also announce say dem suspended di organisation but dem comot am afta dem tok say dem do meetings ontop di mata. |
Wia dis foto come from, IYC Wetin we call dis foto, IYC use plantain leaf to block PHEDC office But PHEDC say na dia customers for Bayelsa State na im dey owe dem N16.6 billion as at December 2019, not IYC so dem no know why IYC go come block dia office. |
Oga Yakubu say na on Monday May 27, 2019 INEC go give Certificate of Return to di PDP candidates wey don trun winners. |
No let dis goment begin make una dey fight una sef. |
"I no dey like to invite all of dem go meetings at di same time," Mr Nkeki tok. |
Wia dis foto come from, NAF Di DPP for im submission tell di court say plenty sufficient evidence dey to nail di first suspect, Nehemiah Adejor for culpable homicide wey no dey punishable by death. |
Another thing we de for inside dis tori Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger12th January 2018 Trump calls President Buhari 'lifeless': Di president go... |
President Biya, 86 years old don bi for pawa for 36 years. |
Summer school dey scratch parents head |
Dis na di only tin di Airforce gree talk. |
Ninow tok about im history of drug abuse come tell di victim and her family sorry. |
Wetin we call dis foto, Some youth dey volunteer to dey repair and guard di cemetery after wetin dey happun Yusuf say at di moment dem form volunteer group wia youths of di area seperate themselves into groups to dey guard di cemetery. |
Willian (Chelsea) Chelsea winger contract with Chelsea go soon expire with di London club. |
rian singer enta hiding as pipo do I no gree for di song im sing 5 March 2020 Wia dis foto come from, Idris Ibrahim Wetin we call dis foto, Sunni protesters say make Hisbah take action against di singer One musician for northern Nigeria Yahaya Sharif-Aminudon go hide after one song wey im sing cause kasala among one gr... |
Di latest one na di one wey happun between dem and di police for Nigeria capital Abuja, wey one police oga and Channels Television reporter die. |
E never too tey wey Nigeria also collect loan of $150 million to use pay for electricity projects for di kontri. |
Afta di mourning period pass, dem go do di traditional will-writing. |
Na also day for some kontris wia women dey gada to raise money for sabi pipo to do more research for cure of breast cancer. |
That said, I’m so thankful to every1 that came and stayed — Simi (@SympLySimi) December 10, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 If Simi kept y’all waiting for 3 hours are you sure Wizkid will come at all?— Buen Chico (@Monsiuer_T) December 9, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I’m sha waiting... |
If dis situation no change violence go fit still happen for prison, Petrus-Barry tok. |
President Akufo-Addo talk Ghanaians say dem carefully consider dis decision to ease de restrictions on consultation with major stakeholders for various sectors, wey he sure say dis go be in de interest of restoring aspects of life back to normal. |
Trump, you better lose 10kg - White House Doctor Fitness tracker Strava don expose US military bases dem Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Different people get different ways dem dey use to keep fit" Plenty Nigerians and West Africans wey get office work fit spend like seven hours a ... |
Wia dis foto come from, Getty Images But e get oda reasons why to do exercise na Jamb kweshon? |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon say 34 fields dem go bi ready for December before CAF visit9th November 2018 Africa Women Cup of Nations 2018: Wetin you suppose know13th November 2018 Mo Salah: One statue wey be one kain of Liverpool star open for Egypt5th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit... |
Another thing we de for inside dis tori Bobrisky put leg for trouser with pesin wey bash im car22nd October 2019 Wetin be Bobrisky crime?2nd September 2019 NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials21st July 2020 ... |
Press freedom According to Atiku, for October 1, 1960 di founding fathers of di kontri no be tink am say 59 years afta ia struggle, di kontri go dey face di wahala of press freedom. |
But Syria goment say dem use dia own missile destroy many bombs before dem touch ground, scatter evri where. |
Supermoon be full moon wey dey show for di time wen di moon dey close to Earth. |
Na wickedness dem dey do migrants |
Ife say, ''Wit wetin l see wit my eye today (May) no be lie to say SARS na armed robbers''. |
For 1992, he become di defence adviser to di prime minister. |
Honestly na one of di worst experiences I don eva get for my life. |
See wetin we know about capital of Nigeria latest terrorist threat7th September 2020 "BBNaija Erica" Ngozi Nlewedim first IG Live afta Big Brother disqualify her, see wetin she reveal13th September 2020 Daddy Freeze and Oyedepo: OAP Ifedayo Olarinde beg Nigerian preacher Bishop David Oyedepo afta viral video wey shake ... |
Nigeria own don rise to 15% between 2004 and 2010, di latest period for which dem do di data. |
ameroon: Anglophone palava go pass Rwanda and Burundi put together 5 December 2017 "If international community no come now to enter for dis palava, di thing wey go happen, well, e go pass Rwanda and Burundi put together," na latest warning from one separatist leader for southern Cameroon. |
Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Anglophone matter make opposition party scatter Prime Minister speech29th November 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you16 minutes wey don pass Informate me 3:05 ... |
Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar Mansur Abubakar , Kano 16 November 2018 Wia dis foto come from, Jaafar Jaafar Wetin we call dis foto, Jaafar Jaafar Jaafar Jaafar wey be oga of internet newspaper Daily Nigerian don tell say im no dey shake as im court ... |
"I no understand dis kain trouble," she talk. |
Another thing we de for inside dis tori Paul Biya wan do surprise broadcast to Cameroon pipo10th September 2019 Kontri pipo react to Paul Biya Disarmament Commission, say e for fain for stop fight first3rd December 2018 Boko Haram: How Kanuri pipo di suffer stigma for Cameroon28th July 2019 Chantal Biya: Why Cameroonia... |
Di International Diabetes Federation estimate say na nearly 80% of adult wey dey live wit di condition come from middle-and low-income kontris wia di way wey dem dey eat dey change steady steady. |
For October, Amin launch attack on Tanzania goment but e no dey successful 1978 Idi Amin escape go Libya and im later go live for Saudi Arabia where im die for August 2003. |
Skip Instagram post, 1 Part 2 Watch this video to learn how you can create your own version of the #BloodOnTheFlag #enoughisenough effect. |
Another thing we de for inside dis tori Girl Education: South Sudan na di ''worst'' place to learn11th October 2017 Ghana don start free education for secondary school11th September 2017 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new'... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People wey Irma hammer still dey wonder how dem go take start life again These islands na im Hurricane Irma land on top, come kill like 37 people and destroy plenty property wey go reach billions of dollars. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Local reports say di Radio host die for one hospital for Yaba. |
Worry dey increase for China ontop di increase of imported Covid-19 cases, and authorities dey fear say e fit cause another outbreak. |
Im be strong Catholic, but dat one no prevent am from di two pickin wey im with Grace wey be im secretary dat time get, when im popular Ghana first wife, Sally, dey die of cancer. |
Ed Sheeran) "In Too Deep" "Godzilla" featuring Juice WRLD "Darkness" "Leaving Heaven" featuring Skylar Grey "Yah Yah" (featuring Royce 5'9", Black Thought, Q-Tip & Denaun) "Stepdad (Intro)" "Stepdad" "Marsh" "Never Love Again" "Little Engine" "Lock It Up" featuring Anderson .Paak "Farewell" "No Regrets" (feat. |
BBC Catherine Byaruhanga join one group. |
Big Brother Naija don become Nigeria biggest reality TV show and many young pipo between 16 and 40 years dey follow di show wella. |
DR Congo don block Internet because of protest |
Tony Elumelu wan change business for Africa |
Another thing we de for inside dis tori 'No be bad thing say Senator Dino dey my video' - Kach20th December 2017 Seun Kuti: 'Herdsmen killing never dey Nigeria government face'17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you54 minutes wey don pass Informate m... |
Di former president tok dis wan for di public lecture and book presentation to mark Rivers state govnor Nyesom Wike second term for office for Port Harcourt south south of di kontri. |
Python Dance I Python don dance before for South-East. |
United Arab Emirates, wey dey concern about pollution and di risk to camels and other animals, ban all plastic bags except for oxo-biodegradables. |
See wetin some Nigerians talk for Twitter: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 As people just dey vex dey go, na im di PA to di president, Lauretta Onochie also enter Twitter to support her oga, say im be adult. |
Di Egypt international player don score 31 goals for 37 league matches dem for im first season since in sign from Roma for £34m. |
"Some reckless online media, irresponsible political opposition and oda pipo mouth bin dey drive rough say di president dey go hospital and no go come back afta 10 days. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Dino dey do like agbero' Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye vs Federal Government court case na March 112th February 2018 Nigeria: Federal Government don carry Senator Dino Melaye go court on top 'fake crime'11th February 2018 Dino M... |
Presido Muhammadu Buhari bin say those wey dey criticise one-one case of insecurity for di kontri no dey patriotic. |
Lionel Messi beat Christiano Ronaldo to win UEFA Champions League goal of di tournament |
QUARTER-FINALS (Tuesday) Juventus V Real Madrid Sevilla V Bayern Munich QUARTER-FINALS ( Wednesday) Barcelona V Roma Liverpool V Manchester City Another thing we de for inside dis tori Champions League draw: Liverpool go face Manchester City for quarter-finals16th March 2018 Barcelona don scatter Chelsea comot for di C... |
"Di first time I dye my hair na because of di advice one woman for Venture Capital give me." |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: President Robert Mugabe don resign as president21st November 2017 Zimbabwe: Protesters dey waka go Mugabe office18th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Me... |
@AsiwajuTinubu has made Lagos to move on while those who held Kwara kept it down for years #OtogeLagos— Semiu Okanlawon (@sokanlawon) March 1, 2019 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 As you trend #OtogeLagos those perceptive among you know that this was the man who engineered the modern Lagos you now see. |
Cameroon don sign and ratify agreement for human rights and di cooperate wit mimbas for human rights council Mbella Mbella add. |
Wia dis foto come from, REINNIER KAZE Another thing we de for inside dis tori Explosions don nack Bamenda for Cameroon13th November 2017 Cameroon: Security forces dey clash with protesters1st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di ... |
Di state of di economy for Liberia don result to di rising cost of living as many Liberians no fit afford burial expenses. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Nigeria flood 2018: Dis year flood fit tie wrapper pass di wan wey happun for 2012 - NEMA19th September 2018 N... |
If dis new Bill wey don pass third reading become law, e go mean say no more expiring date for victim of rape or sexual assault to report di case for di kontri. |
Many others still dey hospital dey take treatment for di serious wound dem get from di attack. |
Paul Pogba na im blast am enta. |
#JusticeforOchanya na im Nigerian activists dey use protest on top di mata. |
Di operation wey soldiers of 22 Brigade of Nigerian Army do, na part of 'Lafiya Doyle' wey dem start three years ago as anti-terrorism campaign to bring back peace for some regions of di kontri. |
Neo Neo hero na im papa wey get over 20 children but e dey do so much to cater for all of dem. |
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for ... |
Black Panther na di first superhero film to get nomination for best picture for di Oscars. |
But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head. |
Na EatDrink for Lagos arrange dis one. |
Zimbabwe palava: Former vice president dey beg Mugabe 20 November 2017 New Informate 21 November 2017 Wia dis foto come from, EPA / The Herald Wetin we call dis foto, President Mugabe party dey pressue am to resign Zimbabwe former vice president, Emmerson Mnangagwa, wey President Robert Mugabe sack, don beg am say im l... |
A nickname wey dey call for di kontri and di team to come togeda to achieve one common goal. |
Dis na di number five award for di all-male group wey don popularise dia Zulu style of harmony-singing, wey dem dey call isicathamiya. |
Regina Daniels, Ned Nwoko tok about dia pregnancy and life for new documentary 'our circle' |
''Section 67 (2) of di constitution talk say, dem fit bring minister come NASS unto mata wey concern im ministry. |
How tings tings — Wizkid (@wizkidayo) August 24, 2019 End of Twitter post, 2 E come follow dat tweet wit "Happy 1st of March ": Skip Twitter post, 3 Happy 1st of March — Wizkid (@wizkidayo) August 24, 2019 End of Twitter post, 3 Wizzy post don make im fans react, as some of dem no fit hide how belle sweet dem. |
'Dogara no buy form at all-at all from di party by di time of Wednesday deadline', one spokepesin for di ruling APC tok. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Madam Prime Minster say Nigeria president and Theresa May must colabo on top corruption mata as na one big tin wey don destroy di kontri finish. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.