text
stringlengths
21
14k
Unai Emery: Fans happy pass say Arsenal sack dia coach 29 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Arsenal sack Unai Emery afta im spend 18 months for di club Belle dey sweet Arsenal fans afta dia club sack dia manager of 18 months Unai Emery.
#PrayForSabo pic.twitter.com/7Fa4y21KsM— Kaduna Facts (@KadunaFacts_) January 4, 2020 End of Twitter post, 1 Na tok-tok pesin of police for di state Yakubu Sambo confam di tori give BBC Pidgin, and di Kaduna Police command release statement say di incident burn two of di pipo to wia dem no fit recognize dem.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin pipo dey tok on top Fuel Price reduction Nigeria na one of di biggest producer of petroleum product but from di reasons wey goment dey give for di reduction and most times increase in di pump price of petroleum products, e dey obvious say di global crude oil price play ogbonge role for di stability of petrol pump price for di kontri.
E bin happen for 2014, but Barinaadaa and her husband never get another pickin since dat time.
Dis na wetin Kalaama Toinpre di Bayelsa State Chairman of di Nigeria Union of Teachers (NUT), tell tori person, Abdulmalik Fahd Abdulmalik.
Dem no support media player for your device Coronavirus: Hydroxychloroquine fit protect you from Covid-19?
Di International Maritime Bureau say Benin dia Navy forces don begin dey search for di missing oil tanker.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Stranded Ghana students for Wuhan receive food from goment3rd March 2020 Coronavirus: Ghana dey test two suspected cases for Accra6th February 2020 Coronavirus Fake News: BBC never report say Ghana confam first case of Covid-1912th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Italy legend Buffon go continue im ogbonge career for France So, di kweshon be say, why social media still dey para?
Isaac Adewole: Nigeria Health Minister say no be everi doctor go be specialist, some go be farmers 21 September 2018 Wia dis foto come from, @@IsaacFAdewole Wetin we call dis foto, Prof. Isaac Adewole Some Nigerians for social media dey vex wit dia Minister of Health, Prof. Isaac Adewole say e yan opata recently on top resident doctor mata.
Fumigant tablet kill three children for Ghana - FDA Ghana: Women dey bleach babies for womb plus cosmetic pills Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate Di two no provide evidence of di dead body, but dem manipulate di new mother make she stay for di Probation Officer en house for two months so say dem fit cover up.
Dr Frankland Briyai wey be di resident electoral commissioner for di state tell tori pipo dis one for Central Bank of Nigeria office as dem dey inspect di sensitive materials dem go use for di govnorship and state house assembly election.
pic.twitter.com/z9k29FQWlQ— The Nigerian Senate (@NGRSenate) January 29, 2020 End of Twitter post, 2 But di president tok-tok pesin Garba Shehu say Senator Abaribe call for President Buhari to resign dey foolish.
Di anti-Balaka group wey be ''self defense force'' come begin gather power because of di palava.
"I fall ill a day afta di event and on di fourth day of feeling unwell I go hospital and dat na wetin trigger di whole testing process" na wetin Seun tok wen we ask am wetin happun.
Rashidi Yekini: Di Super Eagles legend, for be 55 years old today
Skip Twitter post, 2 #ASRoma was very surprised to see what appears to be an anti-racist campaign from Serie A featuring painted monkeys on social media today.
Wia dis foto come from, Others One week earlier, on 12 March, many international media outlets interpret IS general health guidance to Muslims to stay away from di epicentres of any virus outbreak to mean say na directive to its militants to avoid travelling to Europe.
im write say: "You know wetin, I no fit explain dis beta.
Wetin dey cause di fight na complain from di South-West and North-West region say di French-speaking region wey be di majority no dey treat dem as equal.
But e add say while fuel price no increase for Abuja, places like Kogi state worse because im buy one litre for 250 naira.
Wia dis foto come from, Ghana Foreign Ministry remove Mahatma Gandhi statu Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana don dissolve KNUST council25th October 2018 Ghana KNUST lecturers don vex declare strike until thy kingdom come27th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Im deputy, Rod Rosenstein come appoint Special Councel, Robert Muller, to lead di investigation.
Dis na register wey get di names and oda details of pipo wey just register.
Im focus on Universal and Sony and vow say im no go release any new music until dem free am from di contract wey im get wit dem.
Nigeria lawyers go avoid court for two days "Whether im collect di power of National Judicial Council and Senate as e dey inside Section 292 of Nigeria law book.
Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister8th April 2018 Akufo-Addo say Ghana no offer US military base for speech wey dey like fire6th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
You fit buy sometin wit one currency, collect change for anoda currency.
Another thing we de for inside dis tori 2019 Elections: Airport Authority dey warn Nigerian politicians to park well6th August 2018 FAAN change am for MMA2 plus three oda airports for Nigeria as dem withdraw dia services10th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"To get success for field, you need to do well outside di field too and e dey important say we work with African federations to make sure say everytin dey work well."
Like grandfather, like grandson No bi Sanusi go first chop sack as emir.
One young girl don die for one hotel room for Port Harcourt Southern Nigeria, afta her boyfriend strangulate her to death, according to Police.
So why import of rice fit don slow, e fit be say jaguda importers dey use oda ways bring am enta.
She give pipo dia her eight months old daughter wey bin dey wit her come enta di river.
Energy, Need you , like I do, omo ologo are my favorite for now .
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Libya: Over 30 die as dem wan cross enter Europe Nigeria no know if Italy get permission to bury 26 girls wey drown "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee But di ones wey Libya coast guard dem gbab inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya.
Di musician, 72, lose im voice for di middle of im set for Auckland's Mount Smart Stadium for Sunday.
Wen di presenter bin ask dem wetin dem go do to fight human trafficking and migration wey popular for di state, YPP and PDP candidates say dem go create more jobs.
Nigeria go jam di winner between host Egypt and South Africa for quarter finals.
Di match end 2 - 0 for ful time.
Di last minute postponement surprise pipo and pain those wey bin don travel to go vote.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Who say Beyonce no sabi leg work?
Collation and returning officers, polling agents and odas wey do proper documentation and identification wit INEC plus tori pipo, dey ground dey wait.
E say Hushpuppi na ona of di leaders of international group of 419 boys wey dey do yahoo-yahoo plus moni laundering wey suppose worth hundreds of millions.
Cameroon merit for host Afcon and deh go continue for construct de infrastructure, e add.
Im be Chief Whip for Parliament.
Dem don already stop some Ghana FA officials wey be wan travel go Russia to vote for who go host di 2026 world cup.
Social media catch fire with im tweet, e get plenty likes and retweets.
HIV/AIDS: Nigeria goment approve new personal testing kit 13 April 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@IsaacFAdewole Nigeria goment don approve one new testing kit wey go allow anybody to check by imself whether e get HIV.
Parents by example - For dis 21st century, pikin dem no dey too follow plenti tok tok, dem prefer to do tins as you dey do am too.
According to sabi pipo CancerIndex 2012 report, na 71,600 women dey die of breast cancer everi year.
Wetin we call dis foto, North Sinai na di headquarters of Egypt militants wey get connection with IS Wetin happen?
"My two children go dey house until I get money to send dem to private school because for goment school dem go just go do sand sand play come back witout learning anythin."
Di kain bags of igbo wey dey sneak like snake enta di southern African kontri dey increase evri year sotey e don become di second biggest exporter for world.
Di Joint Admission and Matriculation Board (JAMB) don begin release result for di 2018 Unified Tertiary Matriculation Examinations (UTME).
Another thing we de for inside dis tori Ghana First Demo: Thousands hit streets of Accra on top Ghana-US Military Deal28th March 2018 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No forget say na dis administration na im appoint dem."
"My brother get three children wey wan marry, so calculate di money make u see how much, so dis rule no favour poor pipo like us, where we wan see dat kain money?
If goment introduce di policy, Ande dey plan to reduce her profit margin and increase price small so dat di burden no go only dey on her customers.
Mr Sanwo wey no too dey happy about di way wey Dana Airline handle di mata, say di correct thing wey di airline suppose do, na to accept dia responsibility and apologize give all di passengers.
Nine main areas Buhari administration wan focus to drive foreign policy Wetin next for Imo state new govnor?
Spain's 1978 constitution tok of "di indissoluble unity of di Spanish nation".
E dey combine martial art and jujitsu (di one wey be like gidgbo) and oda kind of fight.
Unemployment for di West African kontri na 23.1% according to di latest data wey authorities release for 2018.
Dis na as news report dey come out say di way wey im dey tweet for China dey different to wetin im don talk about di country before.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Crowds of pipo comot to mourn di singer for Addis Ababa Tori be say goment don shutdown internet and Police use tear gas to scatter di crowd.
It's a grievous infringement on the Constitutional right to free speech.
Another thing we de for inside dis tori China: Communist Party congress don start Beijing don roll out banners and decorations and some shops, clubs and other business don close as China start im every-five-years Communist Party Summit.18th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Journalist don deny Police oga video Mansur Abubakar , Kano 19 May 2018 Liberty TV journalist Aminu Nurudeen wey reports from Punch Newspaper and thecable.ng tok say police dey look for unto say na im first publish embarrassing video of Police oga, Idris Ibrahim, deny wetin happen.
Ghana and Cameroon go dey look to shine inside sports like football, judo and beach volleyball.
But most of all, make kontri pipo respect hygiene rules, wash hands wit soap, no touch nose eyes, no shake hands… If deh get catarrh, fever, headache, no di breath fain make deh call 1510 and deh go take care.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di video show say im go wear di number 7 jersey for Old Trafford.
Another thing we de for inside dis tori US: Trump waka dey stretch Secret Service budget22nd August 2017 Steve Bannon don resign from Trump government18th August 2017 Twitter worker comot Trump for Twitter3rd November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dem dey install di technology inside motor to see know driver wey dey sleep.
Regina Daniels & Ned Nwoko Wia dis foto come from, Instagram/@regina.daniels Na for June dis year Nigerian actress, Regina Daniels announce di birth of her first pikin, bouncing baby boy, Munir Neji Ned Nwoko, with husband Ned Nwoko.
But e no need to be like dis.
Simi go battle with Tiwa Savage to win di Artiste of di year award.
'Unknown men' take force lock Nigerian shops for Ghana "We dey tell foreigners sey make dem leave wana market.
Winnie Mandela big pass Nelson Mandela for South Africa?
Prime Minister Alexis Tsipras don express im condolence.
Ontop say e cari two-year prison sentence, e go allow di names of pipo wey dem convict to enter sex offender register - if di mata dey serious.
"We get authorities wey our lawyer don quote full ground wey support say di court no get power."
Wetin we call dis foto, Zhang na di owner of Myer Table Water for Kano State E pass five thousand Chinese pipo wey dey live for Kano State.
Skip Twitter post, 3 Can we talk about how stunningly powerful it is to see a black man in a garden the way Kehinde Wiley painted Barack Obama?!
But now im dey prepare to play for English top-flight with West Bromwich Albion wey just gain promotion.
"Something new dey come," na wetin di 32-year-old, wey retire from international football afta im kontri defeat to Chile for di 2016 Copa America before im return back for di 2018 World Cup.
Kano get only four new cases of Covid-19, see di latest Coronavirus record in Nigeria 'I bury 34 corpses in just four days for Kano' See some of dem.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerians bin join UNESCO to celebrate di first International Festival of Intangible Culture Heritage for China for 2007 FESTAC 77 wey be di Second World Black and African Festival of Arts and Culture bin hold for Lagos from 15 January to 12 February 1977.
Meanwhile, 141 universities enta di world university ranking for di first time dis year, Paris-Saclay University for France dey 178th position.
''One time, someone tell me say rapist and child abuser beta pass me.''
Lagos state na one of dem.
Di state govnor Nasir El-Rufai bin promise for February say dem go take security for di state seriously.
"You fit change your name, change your gender, why not your age?"
End of Facebook post, 1 Lagos, wey be di most populated city for Nigeria, dey surrounded by water and some of di major side attractions na di beaches and resorts.
#RevolutionNow protest: Nigeria goment knack Sowore with treason charges 21 September 2019 Wia dis foto come from, Other Nigerian goment don file seven count charges of treasonable felony and money laundering against the leader of #RevolutionNow protest, Omoyele Sowore wey still dey detention.
According to di Families Minister Lorenzo Fontana, dis land for children parole go favour only married couples.
Virginity: Wen be right age to lose am?
We go fit share wetin go help or hurt."
Federal high court for Yenagoa on May 21, 2020 sentence Dahiru to 26 years in prison for child trafficking and oda charges.
She yan BBC dis one as ground still dey hot on top opposition parties accuse say she na Buhari sista afta her INEC appointment.