text stringlengths 21 14k |
|---|
"Na match wey dem waya dem - so many pipo comot dey cry," Dr Newson tell BBC News. |
How pipo reason di mata politically? |
Meet Yaa-Naa Abubakari Mahama II of Ghana ‘Bloody widow’ tag bore Ghanaians blast NDC MPs According to John Mahama, "tonight, I want serve notice to Ghana say di NDC be strong. |
Check approved CBT centres wey dey your state Show more Another thing we de for inside dis tori Video, How I use hand wey I no get write beta future for myself6th September 2018 JAMB say cyber cafe bin dey make some candidates no get admission22nd December 2018 WAEC result 2018: 50% of Nigeria students pass Maths and English5th July 2018 JAMB: 'No be only 200,000 candidate get admission, more dey come'9th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Allegations don plenty on top di head of South Africa President Jacob Zuma, say im get plenty business deal with one rich business family wey be di Guptas; dem dey accuse all of dem say na trick dem use thief di country money, put am for different places for oversea. |
Skip Twitter post, 1 Fantastic story in #Egypt today! |
E get as di thing be and different people go tell you different things. |
Dem name dis car V-boot because di boot get V shape. |
Di UN Refugee agency (UNHCR) don condemn Nigeria say dem go against international agreement after dey pursue di leader of Cameroonian Anglophone separatist movement and im supporters go Cameroon. |
Another thing we de for inside dis tori Why dem dey call Hurricane human being name29th August 2017 Houston Flood: Double wahala as dam burst29th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you25 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"And if we dey serious well-well to build correct relationships wey go make sense, den dis one wey we wan do so go be di most meaningful of all." |
E must get Nigeria Certificate for Education (NCE) wit credit passes for Teaching Practice and di Teaching Subjects, wey no dey earlier than 2014. |
#EsteVirusLoParamosUnidos pic.twitter.com/lOFVnDX6Fi— Policía Nacional (@policia) April 24, 2020 End of Twitter post, 1 Saudi Arabia Many kontris dey learn work wia Saudi Arabia dey - as far as fines dey concerned. |
Dis one no bi di first time wey Amnesty International go accuse Nigerian Army for human rights abuse. |
"I be boat driver for ova 20 years and i no fit do anything else, make goment help us repair dis boat, i get two wives and 13 children wey i suppose dey feed even my son Shamsu na boat driver." |
Men carry cutlass to do sex play-play for customer but enter wrong house |
Wia dis foto come from, Facebook/SEGUN AWOSANYA (SEGA) See how Segun Awosanya explain di details of wetin happun afta den Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Seyitan come meet me first wen di matter break out. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem produce di drug originally to treat malaria Which oda kontries don authorise make dem use am? |
https://t.co/3ZbUz3yG7y— The Law (@AdakuUfere) December 16, 2018 End of Twitter post, 5 Di joinbodi say dem go do anoda market march again for future. |
"I dey feel sad say Herman Cain - ogbonge man for business, politics and policy - lose im battle with Covid," na wetin im write for Twitter. |
Rooney wey now be Derby County player-coach, believe say Harry Kane go set new record for di Three Lions. |
Di warehouse wia di initial fire and explosions bin start dey completely destroyed and one grain silo wey near am dey heavily damaged. |
America say make Cameroon goment investigate killing for prison official |
See video of protest for Southern-Cameroon Dem no support media player for your device See video of protest for Southern-Cameroon 3 October 2017 Tension don full Cameroon as paramilitary and police don use tear-gas take scatter demonstrators for English-speaking side of di country. |
No matter who get di vessel or which management e dey under, dis law go cover all EU fishing vessel wey dey comot from di region, still dey enter back. |
"To me personally I feel say dis wedding no suppose happun now because di kontri dey in sober mood now due to plenti hardship wey pipo dey face. |
orat give us Kazakhstan, new movie Brave Storm go give us Kyrgyz 26 October 2017 Wia dis foto come from, BLAST INC Wetin we call dis foto, Dis Kyrgyz for movie, go give dentist serious wahala People wey dey live for one Central Asia country don find out say dem share di same name with aliens for one new Japanese movie. |
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Meet di female pilot wey dey reign on top social media23rd October 2017 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook oga13th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Answer to dis, and oda kwesions24th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Katsina attacks make 600 women widows, turn 2000 children to orphans for Batsari - Town chief14th July 2020 #NorthernLivesMatter: See di five recent attacks wey shake northern Nigeria11th June 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Stutern Wetin we call dis foto, Stutern also compare who dey get salary pass based on dia degree TABLE 3: How much graduates dey collect based on dia degree from university (Stutern; 2018) And dis one dey happen sake of say, many pipo for Nigeria believe say if pesin go school abroad e get luck pass graduates wey go school for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Elections: Funny tins wey Nigerian politicians dey do wen voting don reach28th January 2019 Nigeria Elections 2019: Stadiums wey don make APC, PDP kwanta5th February 2019 Emeka Ihedioha: INEC don declare PDP candidate winner of Imo Govnorship election11th March 2019 Buhari say "my last four years go dey tough" as Nigeria President1st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori 'My mama no tell me say I get HIV before she die'4th July 2019 International Day of Families: Tips to helep parents raise beta pikin15th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Coronavirus update: 'Because my uncle get Coronavirus pipo for my street dey avoid me' |
Victor Fingesi of Action Democratic Party ADP say di suspension wey INEC na welcome development sake of di heavy military presence for di election day and high level of vote buying wey happen. |
But las-las, di mata dey for di hand of President Muhammadu Buhari. |
Dis go be di kontri best finishing for any World Cup competition. |
So how di women dey cope and wetin go happun wen dem break dis tradition?. |
While di deadline for di applications na 17 January and dem go announce di final decision of who go be Mr Maezawa partner for di end of March. |
But, e develop another way for do'am wey e bi faster and more commercial. |
Dis na becos dis kontris get more than 1,000 cases of Coronavirus for dia kontri, di Presidential Task Force for di Control of Coronavirus (Covid-19) announce for Abuja, di Nigerian capital on Wednesday. |
Nigerian history show say before di military coup for 1966, di kontri get three regions - Northern region, Southern region and Eastern region. |
Goment di react afta Cameroon Renaissance Movement, CRM party bin announce dia election boycott, Social Democratic Front, SDF and Cameroonian Party for National Reconciliation, CPNR, follow give conditions for take part for elections. |
Another thing we de for inside dis tori 13.5 million Senators allowee no dey sustainable-NLC15th March 2018 Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices9th July 2018 Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July10th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
She say di current system wey dem dey operate for people to talk if dem no like wetin dey happen, no dey fair for staff especially as dem dey young. |
If Muslim ladies are allowed to wear Hijab in NYSC camps for religious reasons, why won't some Christian ladies be allowed to wear skirt for same reasons? |
Another thing we de for inside dis tori 2019 Senegal Elections: Four candidates di challenge Macky Sall for elections24th February 2019 2019 Senegal Elections: Five tins weh voters suppose know23rd February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN BBC Governorship Debate for Delta State: Live updates as e happun BBC Governorship Debate Delta State: Click hia to watch di #BBCPidginDebate as e happun31st January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Covid-19 na mild infection for eight out of 10 pipo wey get am and di main symptoms na fever and cough. |
Another thing we de for inside dis tori 2018 WASSCE: Why Nigerian students no too pass Maths Lagos Maths list distraction and teachers wey no sabi teach as some of di tins wey dey make Nigerian students fail Maths.5th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
#BeyondFakeNews: Nigeria Muhammadu Buhari hail BBC as dem dey report correct tori 10 January 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, From left to right: BBC Head of West Africa Languages Toyosi Ogunseye, BBC World Service Executive Director Jamie Angus, Nigeria President Muhammadu Buhari and Assistant Editor West Africa Aliyu Tanko Nigeria Presido Muhammadu Buhari don draw ear give tori pipo alias journalist for di kontri make dem dey put extra effort to report correct informate. |
Why court order National Assembly to impeach President Buhari |
According to Eze Ukwa, di palava start around 2005 wen im pipo and pipo of Ukelle inside CrossRiver state begin drag who get some acres of land wey cross enta Izzi. |
Gas explosion in Lagos today: Iju-Ishaga gas tank truck fire outbreak for Ifako-Ijaiye and wetin we know so far 24 September 2020 New Informate 25 September 2020 Wetin we call dis foto, Pipo wey dem rescue from di explosion, dem rush dem to Iju water works clinic. |
Another thing we de for inside dis tori Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Nigeria: Three diseases wey dey kill pickin under five years and how to prevent am5th January 2018. |
Whoever introduced this bill knows what he's doing, so #StoptheNCDCBill.— AyeMojubar (@ayemojubar) April 30, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The vaccination is one aspect. |
pic.twitter.com/zAQFTUNtES— Prof. Isaac Adewole (@IsaacFAdewole) April 12, 2019 End of Twitter post, 1 "We no fit establish weda di kit fit pick di infection inside blood within di window period as dat one dey epp early treatment," oga Onja explain. |
Cocoa na d crop wey people for Southwest Nigeria use take develop dem area for 1960s, wey dem take build ogbonge schools like University of Ibadan and Obafemi Awolowo University. |
On dat date, di third phase go begin. |
Inflation dey rise for Ghana despite new consumer price index wey Central Bank introduce 12 December 2019 Wetin we call dis foto, Businessmen for Ghana say dem dey make losses on dema businesses sake of how di cedi make unstable. |
"Di troops also discover 23 dead bodi for Mararaba Dare wey no far from Rafiki village and many civilians wound. |
Gradual Increase of positive cases of covid-19 dey for Areas like Alimosho, Oshodi, Isolo, Mushin, Ikeja, Kosofe and for di first time dem don see new cases for Ojo. |
Na for July 2018 wey di 2015/2016 graduates of Uniport carri di mata go court, sake of say if dem no take action na expel remain for di school senate to do afta two years, counting from 2016. |
Any thinking wey go make one president to no respect am dey unacceptable." |
Another thing we de for inside dis tori BBC Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC14th July 2018 Ganduje: 'I neva in my life collect bribe from anybody before'2nd November 2018 Video, Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Ganduje video: Why we put full stop for govnor investigations - Kano Assembly13th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wetin we call dis foto, Departure lounge for Lagos Airport Dis mata so fit affect flight operations sake of say workers no go dey to help arrange how tins go take waka for di airports. |
According to sources, they are now 'married' and only their 'husbands' can decide their fates.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 17 Skip Twitter post, 18 18/ If they are divorced or the men are killed that is when Shekau's decision takes precedence, and in this instance, since the girls have been indoctrinated, their leader has no right to negotiate for their release, no matter the ransom offered, reliable multiple sources said.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 18 Skip Twitter post, 19 19/ It will be unbearable to share the names of the 15 that are alive here, this is the responsibility of Govt. |
Asaba 2018: "No be good experience but at least we don come" Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination Another thing we de for inside dis tori 1:07 Video, Asaba 2018: "No be good experience but at least we don come", Duration 1,071st August 2018 Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination1st August 2018. |
Wetin we call dis foto, Police don lock the hut but person still fit see di things wey dem use for ritual through hole for the door. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari respond to Nigerians wey demand say make im run for 2019 - Presidency9th April 2018 Buhari visit to Lagos: 'Why di president dey make us waka upandan' - Lagosians29th March 2018 ‘Federal Gofment, investigate Rivers State Judiciary destruction’ - Gov Wike12th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Senate President: Sentor Ali Ndume say im no go step down for Ahmad Lawan |
So na so make every state encourage dia peopel make dem dey do." |
Local media report for Joy FM mention say one of di men dem reveal say he get some ISIS links, after dem find some pictures for in phone top. |
Im job include to dey build relationships with developers to grow di ecosystem across Africa. |
Skip Twitter post, 1 Erica please just calm it down a little bit. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Once upon a fairytale... @nickjonas Link in bio @people A post shared by Priyanka Chopra (@priyankachopra) on Dec 4, 2018 at 7:12am PST End of Instagram post, 1 Normally, di internet get plenti tins to tok about her veil, wey dey very big so tey e need small team of pipo to carry am. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup Friendly: Mikel Obi no go play against Poland21st March 2018 World Cup Friendly: Joel Obi go replace Mikel Obi - NFF21st March 2018 Mikel Obi hear say dem kidnap im papa four hours before Nigeria play Argentina3rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon security forces free Italian, Swiss nationals, counsellors dem Deh pipo weh security forces free bi deh for Ministry of External Relations yesterday as ngomna return dem for dia ambassadors dem.4th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
ope admit say priests dey abuse nuns and use dem for sex slavery 6 February 2019 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Pope Francis make di admission wen im visit diMiddle East Pope Francis don gree say true-true reverend father dem sexually abuse nuns, and for one case dem keep dem as sex slaves. |
Dis animal black market business get chain weh e di follow from bush, transport, business pipo and market and na some pipo dem weh deh no di suspect laik fada, uniform pipo godfadas dey for cona di helep dem. |
Di Lagos state Police Public Relations Officer, Chike Oti say nobodi die or wound for di accident. |
South Africa goment bin once arrest Pope Tsietsi for breaking lockdown order but im later tok say di church dey try change im ways sake of di coronavirus rules. |
Labour dey demand say make goment increase minimum wage from N18000 to N30,000 but goment say im fit pay only N24,000 while state goment say dem go pay N22,500. |
After Zimbabwe leader Robert Mugabe, wey rule for 37 years, finally resign last week, na im wife Grace dey everybodi mouth, as she never show for pubic. |
Di 66-year-old na di most senior French political figure to receive jail sentence since di start of di Fifth Republic in 1958. |
But US President Donald Trump say di book lie. |
See some of di reactions to di news of im transfer for social media. |
On Sunday, e say Italy dey tok "no to human trafficking, no to di bizness of illegal immigration". |
Posted at 21:12 20 September 202021:12 20 September 2020 Goodnight! |
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic 26 July 2020 Wia dis foto come from, LASG Wetin we call dis foto, Ferry boats of Lagos State goment wey dock Third Mainland Bridge Lagos partial closure effect go show red on Monday and oda week days wen many of di over 20 million Lagosians go comot from dia house enta road to find alternate route to dia daily hustle afta authorities shut di longest bridge in di city for repairs wey federal goment say go last for six months. |
How Atiku, Buhari, Oby campaign resemble and separate APC don disown 'Next Level' logo wey dey cause wahala #NextLevel vs #TheAtikuPlan which one make brain pass? |
But internet no too dey for di two countries so e good as BBC World Service dey plan to do radio programmes for Ethiopians and Eritreans. |
Wife born five afta seven years of marriage China na one kontri wey don get over population palava and dem do law for dia pipo wey tok say na only one pikin pesin fit born. |
Liberians dey sing "bring back our moni" afta $100m grow wings vanish like ghost Di justice ministry don tell Liberia pipo say make dem no fear as security officials dey investigate di mata. |
One post from dem look like say e support new DR Congo President Felix Tshisekedi and say make opposition candidate accept say dem don win am. |
Wia dis foto come from, itv Di wedding go happen for 19 May and when Mr Morgan ask am whether im don receive invitation, oga Trump talk say "I no know". |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Arsene Wenger go leave Arsenal afta 22years for di club. |
Na on Arafat Day God dey change many pipo destiny from hell fire to paradise. |
Olaudah Equiano: Who be di Nigerian Google dey hail 16 October 2017 Wia dis foto come from, Google Wetin we call dis foto, Olaudah Equiano as e dey fo di Google homepage Olaudah Equiano go be 272 years old today. |
As pesin dey reduce dis kain distraction, we dey allow oursef make we enjoy di spiritual part of Ramadan. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.