text stringlengths 21 14k |
|---|
Justice Onnoghen dey guilty as charged - Code of Conduct Tribunal "As we welcome di judgment by di CCT ontop Justice Walter Onnoghen mata, we want di CCB to use dia power to make sure say public officers declare dia asset and to seriously carry any officers wey dey guilty go court." |
Thierry Henry and 3 oda former players wey struggle for coaching |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Afcon 2019: Super Eagles fit bring di cup home - Yobo Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Comoros wan make FIFA helep open case for sanction Cameroon18th March 2019 AFCON 2019: Gambia petition Caf say Togo dey use Nigerian play qualifier18th October 2018 2019 AFRICA CUP OF NATIONS: Match Schedule & Results14th June 2019 AFCON 2019: Form your football formation1st July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Security agencies dey shine eye Rivers State Commandant of NSCDC Mohammed Haruna say dem arrest 13 suspects with di vessel for Onne, Eleme local goment for one operation wey dem join bodi with Operation Delta Safe do for October 12, and dem also gbab two suspects with long Iveco truck wey carry 44,000 litres of suspected crude oil wey dem gbab for Igbo-Etche, Etche local goment on November 20. |
[Dis na old foto of attack on foreigners for South Africa] Goment for Lagos, Nigeria don give assurance say foreign business and investment dey safe for di state. |
Dis one mean say di trade conditions (tariffs, quotas, standards and so on) go remain di same as e currently dey between some number of African kontries and trading blocs and di EU. |
Wia dis foto come from, Richard Heathcote Wetin we call dis foto, Takam say im want another rematch with Joshua after im lose on Saturday Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua no mind fight Karate style21st August 2017 WBA, IBF heavyweight titles: Anthony Joshua win Carlos Takam29th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Body positivity: 'Stop to dey hide your stretch marks and big belle' |
Oga Madubuike be one of di pipo wey BBC bin touch light for dia documentary about how pipo for Nigeria dey abuse codeine wey comot for May dis year. |
#BBCGOVDEBATE : Click hia to watch di #BBCPidginDebate wey happun for Delta State Dem say di high rate of youth unemployment, insecurity and lack of sustainable infrastructure development for di state naim dey ginger dem to contest for guvnor to bring positive change for di state. |
Di injury happun 77 minutes during Sunday Premier League match against Tottenham for Goodison Park. |
One page for WhatsApp website explain say di person wey send message and di person wey dey receive am go need to get di same version of di app for am to work. |
Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin Essay Competition 2019: You fit write Pidgin?4th September 2019 Police arrest 12 pipo wey go help primary school student write final exam6th November 2019 Buhari WAEC Certificate: How to recover your original kpali if e loss, sabi fake certificate1st August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Ethiopian man wey ‘pass 100 years' recover from Covid-1927th June 2020 Auction of Biafra artefacts by British Christie jam Nigeria, Okeke-Agulu opposition - See artworks like Bangwa Queen, Maqdala treasures, Rosetta Stone, Man-eaters of Tsavo, Benin Bronzes dem tiff30th June 2020 UN Day against Child Labour: ‘Why I prefer to hire children as house maids instead of adults’12th June 2020 A quick guide to Ethiopia24th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Tori be say throughout the two hours wey im siddon with other passengers, nobody recognise im face. |
South Africa reply to foreigners attack Buhari problem wit Africa Free Trade plan South Africa meet wit African Ambassadors over attack on foreigners During di Summit organs, agencies and offices for AU go also hold different-different meetings dem. |
Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. |
Pipo for Canada dey vote on 21 October to decide weda dem want give Prime Minister Justin Trudeau Liberal party second term for office. |
Cameroon crisis: Within a week student stab teacher & fellow student dead, cut anoda finger, find out why dis violence dey increase |
But she say e get some tins wey pesin fit do to reduce doti wey dem dey troway. |
28 February UN Secretary General Antonio Guterres say condemn di attack and kolobi of di girls. |
For young children im say: "First of all make dia mind rest. |
Skip Twitter post, 1 #Cameroon: Ten arrested Anglophone leaders at risk of unfair trial and torture if deported from Nigeriahttps://t.co/cNnPmYimjE— Amnesty West Africa (@AmnestyWARO) January 12, 2018 End of Twitter post, 1 Southern Cameroon don put condition say; if refugee dem no return for kontri, government komot all military from Anglophone region dem, deh release teachers, students and odas wey dey for ngata (prison) for seka Anglophone crisis, school no go resume. |
Though e dey confusing and hard to confam, dis feems show how di kontri gradually enta civil war as di goment dey try silence militant groups for di English-speaking area for western Cameroon. |
Dem be two types of election observers - Domestic and International. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, KNUST Demo: Shun dey feel your body den listen to wana grievances – SRC President Another thing we de for inside dis tori KNUST: REGSEC impose curfew, order students say make dem vacate campus22nd October 2018 Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’22nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Dis rise in di food index was caused by increases in prices of Bread and cereals, Potatoes, yam and oda tubers, Meat, Fruits, Oils and fats, and Fish, "NBS tok. |
UK International Development Secretary, Alok Sharma, get very strong hope say Britain relations with Africa go increase with trade, business and investment deals wey go dey come left, right and centre. |
Na dat same tori say police get hand for di release of di girls wey dem bin kidnap on Monday for di Abuja-Kaduna road oga Ahmad come post for Twitter, but don delete now. |
(@Letter_to_Jack) August 11, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Sentencing people to death for Blasphemy is Terrorism. |
Dis clothes represent equality of all Muslims before Allah. |
Emmanuel spend ova two weeks for UK before im return back to Nigeria for March 22. |
Amotekun: Federal goment say di operation dey illegal 14 January 2020 Di federal goment of Nigeria don declare say 'Operation Amotekun' na illegal organisation. |
Alan Shearer bin score 31 goals for Blackburn for 1995-96, Cristiano Ronaldo sef do im own for Manchester United for 2007-08, and Luis Suarez score 31 goals for Liverpool for 2013-14. |
Minister for Niger Delta Affairs, Sen. Akpabio come call for a tripartite meeting between di ministry, NDDC and di lead consultant, but Nunieh no gree attend dat meeting wey make di Minister report her to di President come sack her for gross insubordination. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon SDF, CPNR party threaten to boycott 2020 twin elections Di parties say ground no bi level for political parties for register dia candidates for di parliamentary and council elections wey dey come up for February 2020.29th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Cameroon: Na goment go komot de name for new coach |
Im na ogbonge business =man and soon im become rich, na so BBC Monitoring report. |
Rivers State Governor Nyesom Wike don ask Nigeria goment to chook eye and investigate wetin make APC (All Progressives Congress) political party pipo spoil plenti tins for di state judiciary complex on Friday May 11, 2018 Di governor tok dis afta im go use eye to check all di tin wey destroy for di judiciary complex. |
(Oh but with one line of 'credit' on YouTube) NEXT.— lagos boy. |
"We fear na say wen police kam deh di take we cargo, TV, Fridge and odas tins weh no don loss receipts, deh tok". |
Di digital security specialist also say make people no dey use di same password for dia different social media account, because once hackers fit get di passwords of one, dem go fit enter all di accounts. |
BBC Pidgin reporter Favour Nunoo capture di top shots from de event: Another thing we de for inside dis tori Coachella: Five African shows wey dey di same level Di Coachella Valley Music and Arts Festival aka Coachella na one of di biggest music festivals for US. |
If e happen like this, e go mean say, Salah win 'hat-trick' of awards for 2017 because im don already collect di 2017 Arab Player of di Year and 2017 BBC African Player of di Year. |
Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe: Buhari, Obasanjo, Mnangagwa pay tribute to di former Zim leader6th September 2019 Robert Mugabe: Zimbabwe first post-independence leader obituary6th September 2019 Zimbabwe former President Robert Mugabe don die at di age of 956th September 2019 Robert Mugabe don begin sell some of im property10th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
At least 25 former Ministers wey serve wit President Muhammadu Buhari for im first tenure, no make di new list wey land on Wednesday. |
However is it in line with Federal Character that the CBN Deputy Governor nominated is one from the Northern region? |
One eyewitness Isah Attahiru wey speak to BBC on Thursday yan say some gunmen attack Kwari villagers as market day dey happun around 3pm and kill 31 pipo, injure many and some wey run enter bush still dey missing. |
pic.twitter.com/isgfJlZ2qx— Jennifer Jacobs (@JenniferJJacobs) October 3, 2018 End of Twitter post, 2 Before she visit di slave castle, Mrs Trump pay courtesy on traditional leaders for di Cape Coast to announce en presence. |
Otolorin say dis one dey come after one report for social media wey say one of dia staff for Karu Local Government Area (LGA) of the state dey sell registration forms and dem report am to DSS sharp sharp. |
I stop to dey imagine normal sex wit men - instead I go pretend say I be Cleopatra wey all my servants dey service. |
Di women dey plan to attack one military convoy for di Alikaramanti area of Maiduguri, Borno capital city. |
Osun election 2018: Jaguda pipo don attack PDP chieftain for Osogbo 24 September 2018 Wetin we call dis foto, Dis na PDP chieftain Fatai Diekola car afta di attack as police dey carri am comot Thugs wey some pipo claim say dey loyal to di ruling All Progressive Congress APC) party for Osun State on Monday, don attack one Peoples Democratic Party (PDP) chieftain, Fatai Diekola for Osogbo, south west Nigeria. |
JAC bin dey strike on top di 9 billion naira wey dem talk say Federal Government bin owe dem. |
Kim tok for her website say Dash na very big part of dia life but she no explain fully why dem wan close di store. |
Chioma say inside prison dem go stay for days without food. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 2019 elections: INEC oga for Oyo state say e no tok say politicians dey disturb am to buy PVC28th December 2018 INEC PVC: Nigeria Elections office don shift voters card collection deadline8th February 2019 2019 Elections: INEC don release voting procedure for Nigeria10th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?9 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
"Terrorists go fit carry out attacks for Ghana. |
Another thing we de for inside dis tori Golden Globes: Why people wear black dis year award?8th January 2018 France: Disturb woman for street, pay heavy money19th October 2017 Video, How Africans see sexual harassment?19th October 2017 #MeToo go soon get book2nd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Queen @iamcardib I learnt you are coming to Ghana this December, how about recording a song with the King of African rap @sarkodie so that both of you can perform it together that day. |
Some state goment dey pay dem pensioners evri month, but dem no dey pay dem gratuity. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Astronauts begin historic mission on private craft What is the SpaceX Crew Dragon? |
Another thing we de for inside dis tori INEC result: European Union Election Observation Mission say wuruwuru full inside Nigeria Governorship election12th March 2019 Rivers State Governorship Election 2019 Result: "Make INEC declare me winner" - AAC Awara11th March 2019 Video, EXCLUSIVE: Pipo wey wear military uniforms harass INEC Returning Officers for Rivers State9th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Why authorities arrest youths wey give dia leader live chicken Alhassan Sillah BBC Africa, Conakry 27 August 2018 Wia dis foto come from, Bodlina Guinea Authorities don release three youths wey dem arrest because dem wan give di prime minister live chicken. |
Aguilar made im first-team debut for November afta Peru select am for di South American Under-17 Championships for 2019, when im just be 15 years old. |
Wen im do show for Royal Albert Hall for 2017, im talk say im dream na to sell out di 02 Arena. |
41 years old Senator Abbo wey be di Senator wey dey represent Adamawa North Senatorial District give public apology for video afta di video of wetin happun full everi wia for social media and even cause serious tok-tok. |
Police commander for Dodoma, Giles Muroto, say medical check-up show say di 44-year old Onesmo Machibya wey dem call Prophet Tito, no dey normal. |
Takang Olivia add say dey don make already 1500 masks dem and pipo di really admire de dia style. |
If landlords obey dis one, e go help reduce pressure wey tenants dey face to pay house rent. |
Buhari go meet with South Africa president for Pretoria |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 United state of America include Nigeria among di six kontries wey dem don block not to get some certain type of visa. |
Security boku for National Assembly Meanwhile police men wit gun dey gallant for di gate plus di main compound of di National Assembly to prevent any wahala. |
Diabetes: Woman wey blood sugar level dey high dey at risk to get fibroid. |
Dinma tok say dem don dey date officially for 2 months. |
See why Shoprite wan sell dia shops for Nigeria Five big foreign companies wey don carry dia business comot Nigeria Shoprite on Monday clear di mata say dem just wan transfer di retail business for Nigeria wey fit worth up to 25 billion Naira to new owners wey be Nigerians. |
Dis ojoro palava na e men use underdevelop Africa.Foh a kontri to develop e go get stable politics and economy wich African leadas no gree give dia citizens since independence wey dem begin to knack African kontries well well since 1960. |
Kaduna government bin don plan to sack more than 21,000 teachers for di state because dem no pass di competency test wey e set give dem. |
E get degree for law from University of Yaounde 1 for 1977 and maters from University of London and PHD from Valvivk University for America. |
Another thing we de for inside dis tori Notre-Dame cathedral: Macron don promise to rebuild di 850 year old popular building for Paris16th April 2019 Ghana floods kill five pipo for Accra15th April 2019 Notre-Dame Cathedral: Sharp facts you suppose know about di 850 year old building16th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ambode later lose im bid for second term afta 970,851 pipo vote for Sanwo-Olu during di party primaries on October 2, 2018. |
For history, to get stable flow of di Nile waters na mata of survival for kontri wia water dey scarce. |
Cameroon: Plenty restriction for waka about di worry business for Bamenda-Resident |
"No take disinfectant for Coronavirus" Wetin President Trump tok? |
Now pipo wey wan apply for visa go submit dia account names for dia different social media platforms wey US list and also submit di ones wey no dey for di list. |
She has many people who take instructions from her, but as powerful as she is#MGO72 pic.twitter.com/JPapsXDjIt— Pastor Adeboye (@PastorEAAdeboye) July 13, 2020 End of Twitter post, 1 Pastor Adeboye wife birthday message, marriage advice scatter social media again How women respond to Adeboye 'cook and clean' marriage advice Wetin be di lessons? |
Di Republican president dey face challenge from di Democratic Party nominee Joe Biden, wey dey best known as Barack Obama vice-president but wey don dey US politics since di 1970s. |
Best Recording Package ANÓNIMAS & RESILIENTES Luisa María Arango, Carlos Dussan, Manuel García-Orozco & Juliana Jaramillo-Buenaventura, art directors (Voces Del Bullerengue) CHRIS CORNELL Barry Ament, Jeff Ament, Jeff Fura & Joe Spix, art directors (Chris Cornell) HOLD THAT TIGER Andrew Wong & Fongming Yang, art directors (The Muddy Basin Ramblers) I,I Aaron Anderson & Eric Timothy Carlson, art directors (Bon Iver) INTELLEXUAL Irwan Awalludin, art director (Intellexual) 66. |
Adah Mbah, Executive Director, Mother of Hope Foundation, MOHCAM from Bamenda weh deh di engage for ground for tok peace say Leymah e visit helep dem woman dem courage for join hand form network for peace for identify de problem and try for bring solution. |
See wetin US government shutdown mean |
Alain Noudehou, U.N. Humanitarian Coordinator for South Sudan talk say: "We dey find $1.72 billion to help di 6 million people wey dey find serious help for South Sudan." |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: We go sack workers - Nigeria govnors15th November 2018 Minimum wage wage don drop to chicken change?11th October 2018 Nigeria Labour Congress don declare warning strike from Thursday26th September 2018 Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 We no even get light to charge phone - Nigerians stew as Buhari say e wan put internet evriwia11th November 2018 Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law7th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
She dey sure say di company wey she dey work for no dey pay everybodyi wey dey do di same work equal pay. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey happen for Ikoyi Marriage Registry?18th May 2018 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers56 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
His non-appearance is a slight on ALL of us and our democracy.— Atiku Abubakar (@atiku) January 19, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 With respect to my fellow candidates, Fela Durotoye, Oby Ezekwesili, Kingsley Moghalu & to moderator Mark Sugar & with apologies to Nigerians here & at home expecting an interesting debate, I regret I will not be able to go on with this debate due to President Buhari's absence.— Atiku Abubakar (@atiku) January 19, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I however challenge President Buhari to choose a date and time for a debate where he will be present and I will be there, hopefully with the other candidates as well. |
Di kontri wia abortions plenti pass pikin dem dey born 16 May 2019 Wia dis foto come from, OLMO CALVO "I no dey tink twice about am. |
Dis one dey come after Guardian release tori wey di writer bin ask Sia why she go dey wear wig cover face but allow di pickin be di face of di show. |
To show say im dey serious about wetin im dey talk, Major General Enenche add say dem don report di "fake" handle to Twitter make dem block am. |
Edo governor, Godwin Obaseki, talk say governors dey happy with how di federal government dey fight militants so dem gree say make dem take di money fight di fight finish. |
SONA2019: NPP den NDC for disband vigilante groups, I go take di law deal plus dem – Prez Akufo-Addo 21 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Ghana President Nana Akufo-Addo say en party, New Patriotic Party (NPP) go invite opposition National Democratic Congress (NDC) make dem deal plus di problem of vigilantism for Ghana. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.