text stringlengths 21 14k |
|---|
Bakudi say im lost close to 1.5 million for di fire and im only option to start im business back na to go cari loan from micro-finance bank. |
De tin weh e worry me na how de sista e pikin beat me and ma pikin dem plus some kana tok weh e no good. |
End of Facebook post, 2 Since di fight start, ova 3,000 pipo don die and and at least 70,000 pipo don run comot or dem house. |
How pipeline explosion kill plenti pipo for south east Nigeria 13 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dat kain fire explosion too dey happun for Nigeria Pipeline explosion kill plenti pipo on Friday for Abia, south east Nigeria. |
Wetin we call dis foto, Lawyers for inside di Federal high court Abuja Di Department of State Security Service arrest Sowore for Lagos on August 2, 2019, when e gada pipo for di #RevolutionNow wey im organize to hold for some major cities for August 5. |
Ticket go cost between $1300 to $1700 for adults. |
Another thing we de for inside dis tori BBC African Footballer of the Year 2018: Dis na di nominees wey wan win di award17th November 2018 Drogba new school for Ivory Coast don land!17th January 2018 Video, African Footballer of di Year 2017: Former winner Didier Drogba sweet goal19th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Many of di top European football club football for di 1990s bin get Balkan players. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Israeli pipo don dey celebrate di decision Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu call "all kontries to join di US to move dia embassies go Jerusalem". |
Another thing we de for inside dis tori Kaduna school kidnapping: Six female students and two staff dey miss3rd October 2019 Video, Chibok Girls: #BringBackOurGirls Mark 2000 days of kidnap of Chibok girls5th October 2019 Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire'29th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal49 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Aside from America election, tori come out too say dem put hand for elections for kontries like Nigeria wey don talk say dem go chook eye inside di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Stephen Keshi: Why Google dey celebrate am?23rd January 2018 Google dey use internet hail Nigerian writer, Chinua Achebe16th November 2017 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Olaudah Equiano: Who be di Nigerian Google dey hail16th October 2017 Wetin Google dey do with pidgin?20th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Poppies na di first flower to grow on top di battlefields after di war. |
Dem say dis wan na afta di condoms fail quality tests. |
Shina Peller: Why Police arrest di owner of Quilox 23 December 2019 Wia dis foto come from, Instagram/shinapeller Lagos state police command don explain di reason why dem arrest Shina Peller wey be member of the House of Representatives and also di owner of popular Quilox club for di state. |
North and South Korea fit join hand bid for di competition World football join body say each of di Football Association get until 16 April 2019 to submit dia bidding registration. |
Nigeria Elections 2019: Meet 66 year old Kano man wey never vote all im life |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Governor Adegboyega Oyetola of Osun State tok for statement by im Chief Press Secretary, Ismail Omipidan, say Ajimobi death dey 'unfortunate, painful and a great loss.' |
Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. |
"Mass shooting" mean say dem shoot or kill more than four people for di same public place and time. |
Man weh e bin bi chief protocol and mamba for CAF disciplinary committee wen Issa Hayatou bin bi president for CAF thank God weh e make e win election afta strong campaign. |
Im say im papa dey humble, patient and kind and If he fit be 70% of di pesin im papa be for life, e go see am as big achievement. |
More dan 400 Nigerian fans bin dey stranded for Russia afta dem go watch Nigeria play. |
Na di reason why, for many countries for di world, dem get law to ban or reduce am for di society. |
We are moving to the #NextLevel pic.twitter.com/ILsfZJsIOj— Core Nigeria Group (CNG) (@CoreNigeria) November 19, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Pic 1: APC’s Next Level Official Logo Pic 2: A Next Level Logo a fan made that was widely used by a lot of Nigerians. |
Meanwhile di National Youth Council of Nigeria NYCN Rivers State say, dat one na good tin, to take stop cult activities and insecurity for di state. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria e-passport: Those wey no get national identity number, no go get new passport17th January 2019 President Muhammadu Buhari don launch new Nigerian passport wit 10-year validity16th January 2019 US Embassy don suspend Dropbox visa renewal program afta five years14th May 2019 Nigeria/South Africa go give 10 years visa to businessmen and academics5th October 2019 Na Singapore passport get power pass for world26th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Latest gist na say di army say dem do meeting quick-quick wit representatives of UNICEF. |
Ghana for convert de two Ebola centres for Tema and Tamale into Coronavirus centres since Ebola no enter de country. |
Di only tin im dey wait now na approval from Federal Teaching Hospital, Gombe, wey fit come any time now. |
Measles na sick weh e fit komot from pesin to anoda and na virus di cause'am. |
Those wey dey earn pass 30k already go get flat increase," im tok. |
Deh tell population say since weh deh sentence dia interim president for prison for life, make deh bi careful for seka say tins no go be de same again. |
Last week, two-time Grand Slam champion Osaka, 22, end Serena Williams run of four years as di highest paid female athlete afta she make £30.7m, £1.15m more than 38-year-old Williams. |
Teniola Apata aka tenientertainer na Nigerian music star wey dey sing special type of Afrobeat wey mix highlife wit hipop togeda. |
Wen BBC call di hotel, di hotel management say Chris hold di musician wey dem don pay money hostage come dey interview without permission. |
When dem open am for 2007, footballers wey dey play for European club and for di rest of the world come fit take part. |
Mexico Wall: US president say im never change im mind 18 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To build border wall for Mexico, na part of di thing Mr Trump promise during election campaign US president Donald Trump don talk say all di tori wey dey comot say e don dey change mind on top Mexico border wall, no true. |
Well, according to di United States Department of Agriculture, Nigeria na di top rice producer for Africa. |
Local tori dey report say di increment na part of di requirement for di approval for proposed World Bank loan for di power sector. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis survivor say "deh take me go for dia camp, naked me, beat me sotei ah collapse"30th July 2019 Anglophone crisis: Six CDC workers for Cameroon di twist wit pain as gunmen cut dia fingers3rd January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
See facts you fit no know about Hushpuppi wey Dubai catch for internet crime Di big numbers behind Hushpuppi arrest and why e shake Nigeria Dem catch di suspects for one series of synchronised raids by six SWAT teams from Dubai Police who spoil di plan of di gang to deceive plenti people from around di world and steal dia moni. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ghana boy who dey imitate sound of over 50 animals want enter Guinness Book of Records On to di concern wey Mr Yahaya tok, BBC Pidgin raise di mata wit two lawyers weda di Will go happun. |
Skip Twitter post, 1 PMB terminates appointments of Babachir Lawal, suspended SGF, and Amb Ayo Oke, former DG, NIA. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Davido and im plenty palava13th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wen im din dey run for office, im tell reporter say im no dey for "anyhow questions". |
Dem say instead make person dey siddon for chair like six hours, if person dey stand e go help make am no gain weight. |
Best Engineered Album, Non-Classical An Engineer's Award. |
We dey ready, if all di alternative to meat wey we get even fail, we dey ready to do without cow meat." |
Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |
Recently, di Federal Bureau of Investigation (FBI) for America release list of 79 pipo wey dem dey find ontop accuse say dem commit cybercrime offenses. |
Or does the convictions & judgements of Saraki, Dariye Orji Uzo Kalu & co, no longer count? |
I suggest any thoroughly confirmed rapist should be castrated. |
Oda feems wey she act inside na The Other Woman for 2014 and Barbershop: The Next Cut for 2016. |
But na advertisements make di modern Father Christmas dey popular. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pyongyang nuclear plan na di biggest agenda wey Trump dey talk about for dis Asia tour. |
Bello Bilyamin na di pikin of one former chairman of Nigeria main opposition party, di People's Democratic Party (PDP). |
Skip Twitter post, 1 The Price of everything keeps increasing, the only things that remain static are salaries and#NyscAllowance — FAVOUR ONYEOZIRI (GCFR) (@Rouvafe) November 5, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Pls what Part of Nigeria Is This Girl From? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Abacha: See how di former strongman run tins for Nigeria Twenty years afta Gen Sani Abacha die, pipo still dey tok about di way e rule im kontri8th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal55 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
For one song for di album, e tok about di issue wey im suggest say slavery na choice, im tok say make dem imagine say dem meet am for wild day. |
Na for one man house di monkey dem plenti for di area and pipo dey wonda weda im dey train di dem. |
Dis discovery na something wey dem describe as "exciting", but scientists caution say dem still need more testing. |
Malaga v Barcelona: Messi no go play Bayern Munich v Real Madrid: Wetin go happen for Allianz Arena But di EU General Court decide say di footballer too popular for anybodi to do dat kain mistake. |
Another thing we de for inside dis tori Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music Di singer dey among African artists wey Beyoncé feature for her new Lion King album.17th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
APC and PDP dey point finger afta 'Jaguda boys' attack Kwankwaso convoy wonjure pipo for Kano INEC result na confam one - UK goment 3. |
Nigeria 3-1 Seychelles: Odion Ighalo score di first goal for Super Eagles |
Di judge for di case, Justice Binta Nyako no gree di appeal say e no get backbone or proof say na di chief of army staff true-true be di last person wey dem see with Kanu. |
Video producers: Abdulmalik Fahd and Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:41 Video, Hijabis wey dey move Africa tech revolution, Duration 1,4114th February 2018 1:34 Video, My app go compete with Instagram - 17 year-old, Duration 1,3420th September 2017 5 correct things wey don fade troway14th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Skip Twitter post, 1 To @TheAcademy, You disqualified Nigeria’s first-ever submission for Best International Feature because its in English. |
Wetin we call dis foto, Yap Boum for Doctors Without Borders, Representative for Epicentre for Africa Dr. Armand S. Nkwescheu, Epidemiology Service, Centre Pasteur, add say goment put moni for make de merecin cheap for about FCFA 35,000 $59) for kontri pipo for Far North. |
hampions League draw: Liverpool go face Manchester City for quarter-finals 16 March 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Manchester City dey face Liverpool for Champions League quarter final England Premier League enemies Manchester City and Liverpool go face diasef for dis year UEFA Champions League quarter-final. |
Dem look di data wey EPIC-Oxford study, wey be major long term study we dey chook eye for feeding and health. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem suppose bring broom for di sex play-play Na ontop Facebook di customer wey give di men im address hire di service. |
Dr Charles Umeh wey be clinical psychologist for Lagos University Teaching Hospital tell BBC Pidgin say some di wahala wey pipo wey dey watch blue film fit face na: Emotional palava Wetin we call dis foto, Too much porn fit cause lack of self control Teenagers wey dey too watch porn fit get lack of self control because dia mind neva mature reach to handle sometin wey dey sweet like dat. |
Lagos don lockdown for coronavirus According to di tweet from di NCDC, di two new cases na from Abuja—where Kyari dey—and Bauchi—where Mohammed dey. |
Wizkid and Tiwa Savage move shake social media make pipo open mouth wen di video drop for November. |
Social media users rubbish di claim which den describe as undemocratic. |
Reuben Abati wey be di former tok-tok pesin for Jonathan wen im dey office, write say plenti tins dey to read inside di book. |
End of Facebook post, 2 For different part for Cameroon tok be dey with you girls on menstruation and some NGO dem di try for helep ngondere dem for get pad for use wen deh di see dia period. |
Welcome to #SterlingBank pic.twitter.com/Jt7M5AkSSb— Sterling Bank Plc (@Sterling_Bankng) July 20, 2018 End of Twitter post, 1 Den di clap back begin enta. |
Di incident happun on Wednesday for di Ibi-Wukari road, Taraba state wia officers bin dey do investigation mata for di area. |
Skip Twitter post, 9 A LEADER WILL NOT allow KILLINGS of his PEOPLE WITHOUT CONSEQUENCES. |
Debate dey go on for Ghana say coronavirus dey make de cedi appreciate against de US Dollar. |
Wetin pipo dey tok about Lagos Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis pesin dey tink say di analysis dey correct say di only tin wey cost for Lagos na land. |
Di woman wey im slap, did she say she no accept di beg?,~ na the questions wey Rollas ask on top interview for Plustv Africa be this. |
Dis disease no get friend, but why Ebola dey always like to show wia dem no find am and wetin sabi pipo dey do so dis kain palava wey happun for West Africa no go get part 2? |
520 of di bus dem still dey seaport," Mojeed tell im colleagues. |
E become Presidential Candidate of di African Action Congress during di February 2019 Presidential election for Nigeria. |
Put notice for di toilet/washroom on hand washing wey go request passengers to wash dia hands afta dem use di toilet Flight crew need maintain safe distance between passengers and demsef; to avoid direct physical contact Cabin crew go serve only food wey dem don package beforehand to passengers. |
Patients for di study wey take dia medicine before dem wan sleep, dia blood pressure for night and during di day dey average, and dia blood pressure reduce more for night, compare to patients wey take dia medicine every morning. |
Another thing we de for inside dis tori Jean Claude Ango Ango: America ban Cameroon military official for seka bush meat trade corruption10th July 2019 Afta 'ambazonia fighters' block road, governor stop waka for night9th September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Federal goment bin carry Sowore and im co-defendant Olawale Bakare go court on top charges of treasonable felony and money laundering, accuse wey both of dem say dem no dey guilty of. |
BBC Pidgin speak plus Korle Klottey Municipal Chief Executive, Nii Adjei Tawiah who explain say "we dey disinfect wanna markets for here, we get like 14 markets for dis municipality." |
She tell BBC how di owner close down di business to obey goment lockdown order but e come refuse to pay March salary to workers. |
George Weah dey use di presidency do play-play? |
She say she shock as Neo and Vee nominate her for eviction. |
Mr Lidani say: "even as we tell di Inspector-General wetin we for here don decide, as I know dis matter, dem never arrest anybodi, and no information don reach di Senate sef." |
Tori be say im tiff billions of dollars from di kontri wen im dey power. |
Wetin China promise Nigeria ontop Coronavirus Travellers from China test negative to coronavirus for Nigeria Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Covid-19: How China town for Lagos dey reason Coronavirus For Akwa Ibom, di state goment don match break on top di reconstruction of di Ibom Blue Sea Science and Technology Park. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Sudan protest: Armed forces dey clash for Khartoum sit-in8th April 2019 Image gallery, Africa leaders wey don tey kakaraka for office23rd October 2018 Sudan don arrest militia leader27th November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.