text
stringlengths
21
14k
Youths no dey do any work and to avoid violence, wey pay dem as palliative."
Wia dis foto come from, Getty Images Last month, di US Food and Drug Administration (FDA) warn against di use of di drug for treatment of di coronavirus, afta reports of "serious heart rhythm problems" and oda health issues.
Im add say even after im pay for di autopsy for im daughter, di police never give am di result as e still dey dia hand. "
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 "...na dat time of di day make dem "randomly" do drug test and na to only test Serena."
According to police, senator Dino dey wanted ontop accuse say im join hand wit im thugs wey carri arms to shoot one police officer.
Skip Twitter post, 1 We just 𝗹𝗼𝘃𝗲 playing at Wembley!
Revolution Now protest: See #RevolutionNow in Lagos, Abuja, parts of Nigeria to mark one year afta Omoyele Sowore arrest
'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo
pic.twitter.com/7uJ21qUNGa— k!ng Jude Houdini (@Ambitiousafam) June 6, 2018 End of Twitter post, 6 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore Skip Twitter post, 7 You get work?
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Tukur Buratai say di terrorist group don enta Lagos12th February 2020 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Boko Haram: Nigeria Army don kill 27 militants, recover guns, bullet15th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Actor Ali Nuhu don spend 20 years for Kannywood Legendary Kannywood actor Ali Nuhu for interview with BBC last year tok say di reason why Kannywood dey do mostly love fims be say fims na a reflection of a pipo, Hausa pipo grow up watching Indian fims and na from dia their love for love movies come from.
Under di plan, Saudi Arabia wan increase international and domestic visits to 100 million a year by 2030.
Say pipo wey dey manage pension mata bin dey do wuru-wuru, but say through di verification dem don catch pipo wey dey thief goment money.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: UN Rep talk why dem vote against Israel25th December 2017 Ghana: Guantanamo detainees go continue to stay for country24th January 2018 Ghana: 'We no reduce soldiers dem money'14th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Authorities arrest am as she dey try escape from di militants.
Ghana National Health Insurance scheme no dey cover all di test and treatment wey person wey dem rape need.
"I exempt dem because e better for me as govnor make I instead task my brain than to tax my pipo", Di govnor of Cross River state for south-south Nigeria, Ben Ayade tok.
By then di mata don come tire am.
''Dem no happi say govnor Ortom don comot for di party [last week].''
Skip Twitter post, 4 Game boy is overhyped boxer.
47) Ahlam Khudr - Protest leader, Sudan She dey call herself 'mother of all Sudanese martyrs', Dem kill Ahlam 17-year-old son for peaceful protest for 2013.
ECO registrar chop suspension for misuse of N25b 14 May 2018 Wia dis foto come from, NECO Wetin we call dis foto, NECO senior Director, Mr Abubakar Gana nai go take over as di Acting Registrar Nigeria goment don suspend di Registrar for National Examinations Council (NECO), di join bodi wey dey in charge of senior secondary school exams for Nigeria, Prof Charles Uwakwe sake of say im abuse im office and no manage money well.
We no get say for di teams and di type of football wey we go face."
Di song wey dem take sabi am wella na "Only You Jesus".
God bless you all," Rita Daniels write on her Instagram page.
Na on Monday residents of Tukuntawa call Fire Service after one eight year old girl fall inside well for di area, but di agency respond say dia motors dey down at di moment unless dem fit come carry dem.
"As we hear gunshots everybody start to run, some enter bush while some get injury but after the thing subside we carry 31 corpses go bury, some injured dey hospital and we still dey comb bushes to search for missing pipo."
As millions of students dey return back to school or university dis September - di number of groups wey pipo fit join suppose increase.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Cameroonians di judge how di election process deh go Jean Paul Yamnyuy, Elecam representative for Jumping Jack Group C say turn out be low, out of about 320 for list na only 169 vote.
Dem no support media player for your device You fit enter plane wey no get pilot?
Mrs May and her ministers need to exercise more pressure until di very last second to reduce di size of di defeat.
Helena Nelson dey media business and na actress.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Time's Up movement don cari sexual abuse mata to global audience But R Kelly begin rub Faith for her back.
Coronavirus: Hydroxychloroquine fit protect you from Covid-19?
Florist go dey do batman work for middle of night to deliver flowers and black market boku to wrap gift and sell roses.
Eid-El-Kabir: Sallah ram wey cost no go stop Port Harcourt pipo to celebrate 21 August 2018 Plenti Muslims gada for di Alfred Diete Spiff sports centre, Port Harcourt to observe di Eid-El-Kabir prayers to mark di feast of sacrifice.
Another thing we de for inside dis tori Finance law: Wetin you need to know about di bill Buhari sign13th January 2020 More dan 70% of adults for North West Nigeria no dey use banks – EfinA13th July 2018 Diamond bank don marry diasef off give Access bank17th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria: "We go overcome Northeast katakata"
E tok say dem meet for London and she "see di broken child and love am like dat" but her name?
Pipo dey worry weda di different language dem go fit survive.
Before now, na for night rangers dey see Big cats for roads.
Today di sixteen teams wey qualify for di knockout stage for Uefa Champions League go know who dem go face.
Im say dem don rush those wey injure to di University of Maiduguri Teaching Hospital/State Specialist Hospital for treatment.
Marhaba cinema wia Kannywood start But dis no dey stop some young entertainers wey wan change how both Kano pipo and outsiders dey see dis conservative state through music.
Pipo weh dey certify dia document dem for council go keep 100frs as government don drop price for communal stamp.
If you no get list, e go confuse you, you no go know wia to start and you fit even end up wit tins wey you no need inside your shopping basket.
ria: How school principal enter soup ontop social media video 19 January 2018 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Plenty Nigerians provoke when di video first come out on di week of January 15, 2018 One video wey spread for social media early dis week of teacher wey flog students for one school inside Nassarawa, north-central Nigeria, don land di principal for trouble.
Many analyst di wanda if any African kontri go komot for group stage but some say de key tin for African representatives na preparation.
End of YouTube post, 1 Rabio - wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal.
Ghana Airways start dey operate on July 4, 1958 after Government of Ghana invest start-up capital of ₤400,000 inside.
Wia dis foto come from, BOSF Wetin we call dis foto, Three years afta dem rescue Pony Wen dem first rescue her, dem try keep men away from am as she bin still dey fear dem but gradually she start to dey recover.
One tablespoon of di insect cost 1,000 Uganda shillings ($0.27, £0.21).
Cristobal Parralo - wey bin replace Pepe Mel earlier dis season - chop sacking from di La Liga club, after Real Sociedad nack dem 5-0.
Ghanaians blast British sake of dem 'steal' identity of world boxing champion Isaac Dogboe Nationality by Registration and Marriage If a non-citizen marry citizen of Ghana using de right legal court process, that person go fit register to be citizen of Ghana.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Vice President dey under medical observation19th January 2018 President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 'British Airways you push we to di wall' - Ghana Minister19th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na buy and sell na im dem trade her several time and force to sex and physical abuse during her captivity.
Dzamara bin land for hospital many times afta police beat beat am.
Saraki say dis na because di senate under in leadership invite di IG make e come explain dey reason for di killi-killi wey di happun for di kontri.
Wia dis foto come from, MIGUEL MEDINA Wetin we call dis foto, Italy dey among di big football countries wey no go near Russia next year, after Sweden beat dem for final World Cup Qualifier 1-0 E go also sweet di belle of football supporters for dis countries wey dey involved, especially Italy, wey go miss di World Cup for di first time since 1958.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Watch as di rainmaker voke rain to fall Black cockerel na bad luck for many local culture for Guinea so e no surprise say authorities look dis kain gift wit corner eye.
Tori be say Cambridge Analytica even hack enter buhari email.
ameroon: Dem don kill four soldiers for Mamfe 29 November 2017 Wia dis foto come from, REINNIER KAZE Wetin we call dis foto, Cameroon soldiers wey die as dem dey fight Boko Haram Dem don kill four Cameroon soldiers for di south-west town of Mamfe.
6: Mugabe do im own coup Di Presidential Guard na part of di military wey support Mugabe pass.
"Policies and emphasis dey ground now for foreigners to no dey places wey dem dey call, 'informal settlements' wey be place wia pipo just stay dia and dem don turn to dey like townships.
"I dey very confident about dis rerun because mistakes wey we make two weeks ago, we don correct am now but I ready to accept defeat if I lose di election and I go congratulate di winner because I believe say na God dey give power to pesin wey im want."
If you fall under di bracket of di policy, You no need to physically go inside any bank to make di registration, just download di forms online (na 3 pages), fill am, and send am to your bank through email.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di two teams fans dey smile before match start.
Another thing we de for inside dis tori Meet di Ghana boy wey fit bark like dog, sound like goat and over 50 other animals27th February 2018 Lagos: Monkey don pursue pipo comot for house26th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di chief of Louisville Police for Kentucky chop sack afta law enforcement shoot into crowd and kill di owner of one nearby business.
SANORA fire: Some part for Cameroon oil company burn down 1 June 2019 Wia dis foto come from, Facebook/ CRTV web(national Radio and Television) Fire catch for some part for Cameroon oil refinery company, SONARA, Limbe for Southwest Cameroon for night.
Winner: South Africa Ghana vs Mauritania.
Di world dey watch you and go make judgment about Nigeria based on how you behave and your actions.
Elba and Dhowre, wey be model and former Miss Vancouver, bin start to date since early 2017.
Weda na acrylic, 3D or gel you dey like, Darlington Iheanacho wey be 'Nail Technician' for Lagos get some tins wey you fit do to make sure say you no use fixing spoil your natural nails.
Another thing we de for inside dis tori 2:51 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin, Duration 2,5131st August 2018 Menopause: Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor for women mata18th October 2018 Nigeria mama dem go begin enjoy 4 months maternity leave6th June 2018 'I wan get pikin but I no wan nack'23rd October 2018 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018 Di plenti tins you dey spoil wen you beat pikin12th September 2018 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Pikin wey dey chop strong food dey sleep wella - Study10th July 2018 Wife born five afta seven years of marriage witout pikin25th July 2018 How parent wey dey smoke fit wonjure dia own pikin19th August 2018 1:41 Video, "Dem say make I kill my own pikin", Duration 1,413rd October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For Nigeria, some pipo don begin dey carri di Halloween tin for head, dem dey celebrate am and even use di opportunity to do party sef.
Im say di two spill wey happun for Bodo no affect di Kidaro river wey dey K-Dere.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 No license dey ground to operate 5G inside Nigeria, di federal goment tok on Saturday 4 April.
World Book Day: Meet Nigerian wey dey try set reading record Her tori na of Halima wey according to family tradition, suppose marry at age 14.
Provincial spokeswoman, Marie Shematsi, talk say 100 people dey miss, while dem don fit save seven people.
Sunday morning at Lekki toll...People casually going about their businesses..now this.
Towards di end of last year, Prince Harry say im and Meghan dey sue di Mail on Sunday over claim say, di way dem publish one of her private letters no follow law.
United victory against Aston Villa mean say dem be di first Premier League team to win four consecutive matches by at least three goals.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Shonda Rhimes na film creator wey don dey produce TV series including Greys Anatomy wey don dey ground since 2005.
But for Kompany, dis no be time to give up hope as im want im team not to "focus too much on points but instead make dem play to dia potential."
Another thing we de for inside dis tori New IG of Police: Four challenge wey dey wait for Mohammed Adamu16th January 2019 Nigeria 2019 Elections: Why INEC wan re-design polling unit27th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"I go clean now… I go even clean overnight," she tell The Paper.
Goment later do arrangee with di militants to return di girls but one still remain dia hand because she no gree change her religion from Christian to Muslim.
Dis album na also di first album wey im release afta im comot from di EME record label wey Banky W bin dey run.
People of African descent all dey use kente for all parts of de world during special occasions like graduation, others dey take make political statement sey dem dey connected to dema African routes den stuff.
Wetin we know25th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
"For 2011, everi civil servant wey dey earn above 18k get nine hundred naira increase and youth corpers get 10 percent of di minimum wage wey carri dia allowee go N19,800."
Hope Frank: Di young boy wey use wood and syringe build excavator Dem no support media player for your device Hope Frank: Di young boy wey use wood and syringe build excavator 2 May 2019 Hope Emmanuel Frank na 15-year-old boy from Akwa Ibom state wey use wood syringe and drip set build excavator.
But di king don return to di top of di throne."
Area boys wey carri cutlass and local weapons block our reporter and oda reporters wey come to cover di incident.
Fears dey say if dem reduce access to di drug, e go cut pipo off wey really need am: na one of di few painkillers wey dey available to treat pain for cancer patients.
They can't kill the Gospel.— Osas Cruz (@OsasCruz) August 9, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Dear @falzthebahdguy, Please don't be worried about the NBC ban of your #ThisIsNigeria hit song.
Meanwhile, people wey dey live for Kigali get different opinion about wetin happen.
Deputy Chief Judge Philomena Mwilu no come because dem kill her bodyguard on 24 October.
Long life no be healthy life Even tho say women dey live longer, dem dey sick well-well especially wen dem don dey old.