text stringlengths 21 14k |
|---|
For di election, oga Ihedioha of di People Democratic party score 273,404 votes while Hope Uzodinma of di All Progressive Congress party score 96,458 votes. |
Dem say: "Afta Kasper Dolberg watch loss from di changing room and Fadiga admission say na im tiff am, di club don decide to cancel dia contract wit di forward wit immediate effect. |
Wen I visit di place, abandoned household items like like mattress, buckets, clothes and books - wey dem live afta di police raid na im scata for everywhere. |
During de Mahama government between 2012 to 2016 she serve as Education Minister under en leadership. |
Regional President Ahmed Mohamed tok say di pipo wey don die don reach 26 and more dan 50 people wunjure. |
New election go happun within 151 days. |
pic.twitter.com/suJD9NWzGP— Ahmed I Yakasai FPSN (@AhmedIYakasai) December 26, 2017 End of Twitter post, 1 Na just for November na im di World Health Organization bring out report say 1 in 10 medical products for developing countries na either low standard or fake. |
On im own part, Zamfara State govnor start to dey reduce work hours from Wednesday August 28 so workers go close by 12 noon, come declare Friday August 29 as public holiday pata-pata for pipo to go register and collect dia PVC. |
Aneke move di case to December 17 to rule ontop Wakili bail application. |
Oyetola follow for those wey start Allaince for Democracy party (AD) and begin life as politician for 1997. |
For dis im fifth year, 100 Women go put eye for four matter dem: di glass ceiling, female illiteracy, street harassment and sexism in sport. |
For some months now, people don dey protest, say dem wan comot for di English speaking part of di country. |
March 2019, some jaguda pipo wey dem no fit identify ambush and kill 17 vigilantes for one Birmin Gwari area of Kaduna state and dem tiff dia cattles. |
Population for Nigeria don climb reach 182 million and half of dis population na young pipo. |
Candidates wey go show As e be so, some of di candidates don confam say dem go show and some say dem no go fit show for di debate wey dia pipo ask dem to come. |
Buhari speech on lockdown extension: Funny memes Nigerians use react |
Wia RA results dey but no local goment (LG) collated results, di local goment Collation Officer go collate di RA results wey dey available and subsequent collation as di case maybe go continue.But wia no polling unit results from any of di sources dey, den supplementary elections go hold for dia according to INEC regul... |
Nigeria goment go begin share money Abacha tiff for July Abacha loot: 5 ways poor pipo fit collect N5,000 per month EFCC: 'Sani Abacha $500m loot fit don lost' Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment go begin share money Abacha tiff for July30th June 2018 Sani Abacha loot: 5 ways poor pipo fit collect N5... |
Women carry them around against rapists.— Ken Henshaw (@Ken_Henshaw) April 17, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Wrong! |
The person who had faith in me and gave me a platform to progress. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Christians dey blast Jerusalem vote Christian leaders for Ghana no like how government vote against US for di Jerusalem mata for United Nations.22nd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video,... |
"Some whitening creams may be helpful, but they have to be prescribed and closely monitored by a dermatologist, otherwise they can be dangerous," says Anton Alexandroff, spokesperson for the foundation. |
Official work hours go be from 9am to 3pm. |
Cardi B: "I want Nigeria jollof rice" |
President Buhari say October 1st na special day for all Nigerians as dis one mark di day of wetin every human being value and desire- freedom. |
After im return to London for di second time, im form 'Sons of Africa', group wey dey campaign say make dem stop slave trade. |
Wen she no dey build app, you go see her dey write about new technology. |
Khafi close relationship wit her fellow housemate, Ekpata Gedoni bin don cause plenty tok-tok for social media and even inside di house. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria government wan check whether 'cheap' petrol price dey correct16th February 2018 NNPC don begin arrest woru-woru oil marketers8th February 2018 "We dey queue for marketer benefit" - Seun Kuti22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SA... |
Nobody can call Peter Obi corrupt; he will tell you you’re wasteful and you can’t respond. |
NDC demand resignation of National Security Minister |
So bro, I believe in equality, but please don't call me feminist! |
Di Minister bin yan say di federal government bin never get clear info on di kidnap. |
Comfort no dey happy with Nigeria government at all because she feel say dem no care at all. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Wen Kim Kardashian 'clear' her husband gbese For 2016, Kim Kardashian announce say she dey put 53 million dollars for inside joint account with her husband afta tori comot say e bin get gbese of di same amount. |
Di surveillance robots, wey dem name PGuards, go spy on pipo wey dey waka for road and approach dem to ask why dem comot. |
Wit dat success, music fans and record lebels begin chook eye for im side. |
Kindly test us in Pidgin English from now on. |
Analysis Emmanuel Etim - Football commentator: E dey difficult to predict matches because of home and away form for Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Sweet Sweet Codeine: Vex and shock as BBC show film about Nigeria syrup addiction1st May 2018 De one we de... |
Lol okay— Valerie Kevin (@TheValerieKevin) September 16, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
E believe say di reason why im career for football cut short na becos Nigeria Football Federation (NFF) wey be Nigeria Football Association (NFA) during di time wey im face discrimination, just abandon am, dem no give am support. |
Otherwise, go to the Village witch and charm yourselves into the movie. |
Tori be say dis move go affect plenty pipo. |
Sia don shame paparazzi with naked foto |
Di southern Nigeria state launch dia Ibom Air on Wednesday and di state goment say dem wan compete wit Ethiopia Air.20th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal35 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal... |
Why Southern Cameroon wan comot 26 September 2017 New Informate 1 November 2017 Wetin we call dis foto, Plenty men and women still dey come out, even though government don try to stop di protests One group for Southern Cameroon don talk say on 1 October, 2017 dem go send 5 million people from di whole region enter stre... |
See di full list of di 2020 Soundcity MVP Award winners here Best New MVP FireBoy DML (NG) JoeBoy (NG) Marioo (TZ) Rema (NG) - Winner Simmy (SA) Wendy Shay (GH) Wia dis foto come from, Twitter-Soundcity Africa Wetin we call dis foto, Tiwa Savage dey perform for SoundcityMVP2020 Best Collaboration Blow My Mind - Davido ... |
Lionel Messi goal wia im dribble from inside im own half don win best-ever Barca goal |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment don defeat Boko Haram?21st February 2019 Boko Haram kill colonel, captain plus three soldiers for ambush19th July 2019 Boko Haram Darak killings: Flag fly halfway as Cameroon craiy die for 17 soldiers21st June 2019 Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter d... |
Uwujaren tell tori people say before the gunmen run commot, dem drop message wey dem put inside one white envelope. |
Dis no be di first time wey dem don see deadi bodi of babies for di river. |
"Students go dey yab me I no dey comfortable for school ... Dem criticize me… Fear and shame dey catch me... No teacher, professor, or anyone else don chook mouth to helep me. |
Only one secondary school wit five pikin dem and na University of Bamenda plenti for de march for Commercial Avenue, Bamenda wit plenty security around. |
Im tell police say e use knife attack am dem few days later kill imself for prison. |
pic.twitter.com/9gfyBBNw82— Prophet Cynic (@CynicHarare) October 9, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Now who did this , Zimbos have no chill.#Zimbabwe's new minister of Cyber Security, Threat Detection and Mitigation. |
Dorathy Bachor na 24-year-old entrepreneur from Delta State and she believe she be di only one wey fit make you smile. |
Di oga of New York Police Department, James O'Neill say di wound wey people get for di attack dey serious but e no serious reach make person die. |
About how KiddWaya dey behave for Biggie house, im papa say "I no know say Kidd Waya dey cook like dis. |
Two of di three men plead not guilty, but di third man say im dey guilty, and Justice Nwaka come give am 60 years in prison. |
Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market |
Dis one mean say dem wan kill people wey belong to a separate tribe for a particular area. |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 Seun Kuti: 'Herdsmen killing never dey Nigeria government face'17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you39 minutes wey don pass Informate ... |
Dis two pipo wey dem arrest na part of di pipo wey police release dia pictures to public say dem dey find, with reward wey reach five million naira from Govnor Abdulfatah Ahmed for anybodi wey get information wey fit help authorities. |
Rumour don dey since say 21-year-old Turner and 28- year-old Joe Jonas wey be American singer plus actor don engage since but na dating dem bin dey do since 2016. |
Nigeria: Parents, send your pickin go school, or we put you for prison |
Ghana go only allow abortion for cases of rape, wen parent sleep with im pickin, wen di pikin get some kain issues inside belle or to protect woman mental health. |
One Twitter user Adedeji @adedeji_qoyyum say di way Toni case don dey get head na im give am confidence to tok about im August 2019 incident. |
Wia dis foto come from, Getty Images Miley Cyrus bin storm di red carpet wit dis sharp black suit. |
Anglophone crisis: 'Three men rape me, I no know di papa of my pikin' Dem no support media player for your device Anglophone crisis: 'Three men rape me, I no know di papa of my pikin' 18 June 2020 New Informate 19 June 2020 Catherine, 19, bin get big dreams for work for office laik director, but dat dream don scatter b... |
KANAYO O. KANAYO : Momodu Media. |
Five tins to sabi about Norway wey wan increase visa dem dey give Nigerians Accounts pick am up for social media and one get more than one million followers. |
Dis wan go ensure say everyone participate inside governance especially pipo wey no get di means and him call am di "bottom to top" approach. |
Wetin dey cause all dis fear na say Nigeria military kontinu dia search operation to find di missing General, Mohammed Idris Alkali wey soldier discover im car inside one pond for Dura-Du district. |
Erica disqualified from BBNaija: Di housemate chop eviction from Big Brother house afta she collect third strike 6 September 2020 Wia dis foto come from, @BBNaija Twitter Big Brother don disqualify Erica afta she collect her third strike for her behaviour on Saturday night. |
Di 2018 CPI scores show say Ghana chop 41 out of 100 wey di country rank the 78 out of 180 countries. |
The Super Eagles now protesting unpaid bonuses in Egypt. |
Di new ruling go really threaten Affordable Care Act wey don dey popular wella sake of health insurance reforms for America. |
Also make sure say you give dem plenty breaks and time to play. |
But, many states don pass law say voters must to shpow document to prove who dem be before dem go fit to vote. |
Smoking dey kill 6 million people every year, and na for South Africa and some parts of North Africa e bad pass. |
Dem also get right to stop some people from coming or even to remain dia including people wey dem see as threat, including Boko Haram. |
Poor parents dey marry dia daughters early to reduce money palava while people from some religion dey value marriage wey happen for young age. |
Leicester City's Ahmed Musa don go CSKA Moscow Iheanacho and Mahrez score for Leicester "Leon go give us more defensive options," na wetin Brighton manager Chris Hughton talk. |
Im say AAIB go carry out more investigation over di next two days to know how dem go begin di recovery operation. |
Police arrest prophet wey no do wetin Jesus do Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria? |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Gunshots, killings, car burning, as separatists force ‘lockdown’ for pipo6th February 2019 Anglophone crisis: Kumbo quiet laik burial ground afta fighting, and deh burn-burn houses16th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli b... |
Gunmen kill Kenyan Catholic priest for Kembong, Cameroon 22 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Gunmen kill another religious man, Fr Cosmos Omboto Ondari, weh na Mill Hill priest from Kenya weh e bin di serve for Kembong for Manyu division, Southwest Cameroon. |
Dia only hope to win something dis season na Champions League and FA Cup. |
Federer wey be 38 years, move up four places afta im make £86.2m for di past year- about £81m of dat money na from endorsements. |
Why I no show face to sign peace agreement wit Buhari - Atiku Some pipo face and name no show well-well inside INEC voters register Step one Once you reach di polling unit make you just join line alias queue den show yoursef to di INEC official. |
Posted at 18:20 27 February 201918:20 27 February 2019 How Pitawa react wen INEC declare Buhari winner on Wednesday morning. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Davido don enter news plenty times dis year, for good and even bad tori. |
But as dem want begin start dia we-no -go gree, na so police begin to shoot to drive dem away. |
ovid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus? |
Dis na di latest palava wey don fall on di South Africa company head follow di Nigeria Central Bank (CBN) order on 30 August for di mobile phone operator to return over $8 billion. |
Wetin we call dis foto, Creek road market traders move di tins wey dem ey sell comot from di main road. |
As I celebrate this day, I pray this won't be the era when single parenting ends up affecting a child/ children’s mentality thereby confusing them. |
UNICEF oga for nutrition Simeon Nanama tell say di moni too small to tackle di problem. |
Di senator tweet say di security officials beat up im security man and dem block im re Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori "Why I no allow pipo discourage me to join Nigeria Police"24th December 2018 2018 Highlights: From Royal ... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.