text
stringlengths
21
14k
E talk dis one on Saturday as im confirm say 36 cases don dey confirmed.
See oda tori: ‘Women gats dey di forefront of storytelling’ 'E beat me sotey di pickin comot my belle’ 'African women too we dey' Cameroon women wan fix dia powa Another thing we de for inside dis tori Video, Domestic Violence: Nigeria women don open mouth1st February 2018 Ministerial list: Seven women make Buhari list24th July 2019 0:40 Video, International Women's Day: Yvonne Nelson dey hail African women, Duration 0,408th March 2018 0:58 Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa, Duration 0,588th March 2018 2:08 Video, Surrogates: Dis Nigerian women fit carri belle for anybody, Duration 2,0813th November 2018 2:10 Video, Lala Akindoju: ‘Women gats dey di forefront of storytelling’, Duration 2,106th September 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Election day After EC finish de next phase of processes, dem go now open polling stations across de country for voter to choose de Presidential and Parliamentary candidates dem go like lead dem.
Inside one week alone, seven rape cases don happun.
Another thing we de for inside dis tori Angela Merkel visits Nigeria: How Merkel, May & Macron visit fit help Nigeria31st August 2018 Ghana: 'You go make am, even if na devil be President'4th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For October, top museums for Europe agree to loan crucial artefacts back to Nigeria for di new Royal Museum, wey dem wan open for 2021.
He transferr to di kontri air force, wia dem commission am for in 1950.
Na dat time (2005) military put im pickin, Faure Gnassingbé, as President; after two years Faure win election as President for 2007; e win again for 2012.
Another thing we de for inside dis tori Wenger tell fans for send-off: 'I go miss una'6th May 2018 Twitter pipo turn El Clasico to Messi vs Ronaldo7th May 2018 Mo Salah don win writers' Footballer of di Year1st May 2018 Mohamed Salah: Liverpool striker na Premier League Player of di Season13th May 2018 Video, Di goalkeeper wey say im 'one hand' no go stop am10th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal54 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Atiku Abubakar petition before di Presidential Election Petition Tribunal na say di ruling APC party use mago mago win di election and say na im be di real winner.
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Fifteen medical staff for Wuhan na im di virus don infect Who dey for more risk?
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Even fans of di film dey post wetin dem wear for social media.
Presido Trump bin promise on Tuesday say im go reveal di full transcript wey no hide anytin.
Tanko Muhammad: Senate confam Chief Justice of Nigeria 17 July 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Nigerian Senate don confam Justice Tanko Muhammad as di new Chief Justice of Nigeria (CJN).
Kenya election: Supreme Court say na Kenyatta win 20 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mr Kenyatta win di elections with 98 per cent of di vote wey dem re-do as di opposition Leader Raila Odinga no gree contest.
Laurent Koscielny bin also score for Arsenal as Theo Walcott no get joy for im first return to Emirates.
80-year-old man wey bin dey use sand to clean im teeth don get im own toothbrush
Im be one of di candidates wey go participate for di BBC Governorship debate for Rivers State wey go do for 31 January, 2019 for Port Harcourt.
Wia dis foto come from, RVMOE Wetin we call dis foto, Some Covid-19 hygiene kits wey Rivers State Goment share for di 257 schools wey dey accredited for di 2020 WAEC exams Another thing we de for inside dis tori Coronavirus in Nigeria update: Nigerian Covid-19 cases don enta early phase of flattening3rd August 2020 Nigerian schools resumption and Waec examination date: NECO, NABTEB, NBAIS, Junior Waec and National Common Entrance exam timetable don come out - Check am here29th July 2020 Nigerian schools resumption and Waec examination date: Federal goment say Secondary schools fit reopen on 4 August27th July 2020 WAEC 2020 registration: Nigeria secondary students para ova WAEC exam cancellation plus how e go affect dem10th July 2020 Mamman Daura BBC interview: Nigeria Presidency react to president Buhari nephew tok for interview wey dey cause gbasgbos- See wetin Mamman Daura tok2nd August 2020 Coronavirus lockdown update: Lagos goment don allow places of worship and social centers to reopen - See di guidelines dem suppose follow2nd August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Tanko don dey act for nearly seven months now sake of say goment extend im tenure for anoda three month.
Im tell kontri pipo say filling station wey dey sell fuel pass N145 per litre, make dem report am to di Department of Petroleum Resources (DPR).
Why IPOB wan make Igbo pipo sidon for house for May 30 29 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di group say make nobodi tell dem how dem go take mourn dem dead pipo Indigenous Pipo of Biafra (IPOB) tok say why dem wan make dem pipo sidon for house for May 30 be sake say dem wan honour dem pipo wey die for Nigeria/ Biafra civil war wey happen from 1967 reach 1970.
Liberia school fire don kill many children, Weah don send condolences to di families
Posted at 16:09 9 February 202016:09 9 February 2020 Wetin pipo dey tok about Cameroon elections for social media See some of di tins wey pipo dey tok for twitter about di Cameroon twin elections.
Di family tok tok pesin tell BBC say, "Demi dey awake and wit her family, dey wan say thank you to everibodi for all dia love, prayer and support."
But Tyson don turn im life around as actor and book writer.
Some of dia big music hits be 'Why Me,' 'Gbono feli Feli,' 'Pere,' 'Oliver Twist' Di Mo'Hits crew get Don Jazzy, D'banj, D'Prince, Dr Sid, K-Switch and Wande Coal as di members.
Wia dis foto come from, Instagram/acupofkhafi For di statement wey di oga madam Rebecca Byng send give BBC Pidgin, she say di Met no support di officer appearance and she no represent di Met as she appear for di show.
Cameroon go play Afcon qualifier matches dem for number 11 day for November against Cape Verte, and for number 19 day for Kigali against Rwanda.
Nigeria schools resumption: Why Nigeria goment wan pay salary of private school teachers wey dia school dey owe dem
Pipo wey see as e happun tell Arab television say di security forces shoot gun and activists say dis na attempt to scata di protest outside di Defence Ministry.
Why January be Boko Haram deadliest month Pickin wey Boko Haram jam dey waka again "Different separate groups dey for Boko Haram, some of dem don do bad-bad things and dia way no blend with di law and democracy but oda pipo fit ready to sidon discuss."
Afta my hunger strike, dem move me go hospital for Papau New Guinea for almost three months.
Any wish wey exceed di budget, "must get approval from di office of di President", na statement wey dey di Executive Mansion website.
"I bin just dey hope for di best but now I be world champion."
Wia dis foto come from, BOVI TWITTER Wetin we call dis foto, Bovi serve 2003 Bovi Ugboma a.k.a.
Supreme court Imo judgement: PDP want CJN to comot hand from dia remaining govnorship mata 16 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria opposition party, di Peoples Democratic Party (PDP) don ask di kontri Chief Justice, Tanko Muhammad and oda Justices wey give judgement for di imo governorship election, to step down and comot dia hand from di remaning PDP governorship mata.
"Di nutritionist put di boys for one Instagram page wia dem go take cooking lessons, so a lot of dem don start to dey develop new skill- and one or two of dem don get injury."
Taraba State: Herdsmen don kill up to four people 2 February 2018 New Informate 3 February 2018 Wia dis foto come from, Taraba State Government Wetin we call dis foto, Governor Darius Ishaku of Taraba talk say im receive letter say dem go do attack for di state People wey dem suspect say be heardsmen don kill four people for Ngutswen village for Gassol local government area of Taraba State, northeast Nigeria.
Prof. Abayomi tok dis one wen im follow tori pipo tok, e say out of di 84 passengers wey dey live for Lagos, dem don find 49 but 35 still no dey reachable.
Na on December 28th Saudi officials arrest Zainab wey follow her mama and sister go do lesser hajj for di Arabian kontri onto say dem see drugs inside her bag.
Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Students protest murder of Uwavera Omozuwa for Benin1st June 2020 Video, Justice for Uwa: Sister of di 22-year-old wey dem kill for church narrate di last moments of her life31st May 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Oga Bezos na pikin wey quick develop special abilities for early age.
13 September 2019 Another thing we de for inside dis tori VAT to 7.5%: How Nigerians dey react to new Value Added Tax13th September 2019 Nigeria tax: Why di goment dey struggle to meet dem target?9th September 2019 5% VAT ontop online purchase: Nigerians para for goment plan6th August 2019 FIRS go begin collect VAT for internet business18th May 2019 De one we dem don look 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,157 hours wey don pass 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
See wetin really happun Nigeria schools resumption latest update on Waec examination Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Dis na di waec physics practical letter wey dey fly upandan for social media But Waec Nigeria office don clear di mata say dis letter no concern candidates in Nigeria.
She dey reign dis session as she don win Best Actress for all di awards wey don happen so far.
'Shoot-to-kill' be unconstitutional But other MPs like Minority leader Haruna Iddrisu oppose di idea, he describe di approach as unconstitutional.
Usman Ahmed, wey be Director of Agriculture, Sandamu Local Government Council, tell tori people say this na part of the four-year fuel wood balancing programme of the European Union, to show how people fit build mud cooking stoves; make dem no because of firewood, continue to dey lose trees.
Police later say dem arrest two men for rape and dem dey look for three oda suspects, Aljazera report.
Wia dis foto come from, UNDP Wetin we call dis foto, Na di 2015 spend wey UNDP put inside di Safe School Initiative Wia dis foto come from, UNDP Wetin we call dis foto, Na di 2016 spend wey UNDP put inside di Safe School Initiative Meanwhile Nigerian Army don give reason why dem remove soldiers from Dapchi, wia di attack happen.
2017 October - US president Donald Trump announce say special forces for Libya don catch one man dem suspect say get hand for di attack of US diplomatic compound for Benghazi for 2012.
Another thing we de for inside dis tori Chantal Biya: Why Cameroonians di compare dia first lady wit Madame Mugabe?18th February 2019 Audrey Aboula: 2016 Miss Cameroon pageant contestant tok e suffer for new book5th January 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Boris Johnson win first vote to be Tory leader
Kenya: Nurses don strike reach Nairobi
"Di moni wey dem dey pay us dey cover anytin wey we fit make for dat day," na so e tok.
Court dem di kweshion pipo and make discussion for language weh deh no di understand, prisoners di appear for court naked, and deh di torture suspects for get informate…, lawyers tok.
Some Ghanaians want make government put in place systems wey go make am legal to grow or use cannabis so sey some people go fit commercialise am as e dey happen for some European countries.
Skip Twitter post, 1 Usman Mohammed's goal is the best goal I've seen so far in 2018 pic.twitter.com/fl1M4P4bXe— ꋪꍟꌩꈤꂦ꒒ꀸꌗ (@fonmand) May 22, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Usman mohammed goal just make me remember jj vs oliver khan— IG »»» officialzeez (@iamzeezaga) May 22, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Usman Mohammed made that guy go from Spain to Nigeria back and forth without visa..like a diplomat..lmao— Williams Adeyomoye (@WilliamsAdeyom2) May 22, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Unai Emery: Three tins you suppose know about Arsenal new manager Unai Emery dey take over from Frenchman Arsene Wenger wey coach di Gunners for 22 years.23rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di technical ground be say dem no demand for compensation and dem no explain how di case go benefit dem.
Na for Nigeria dem born Adekunle but im move go live for UK when im reach 11 years old.
WHO don discuss two times now whether to declare Ebola outbreak for DRC as emergency.
Chimamanda Adichie don talk about her sexual abuse wen she bi 17 years
Doctors for Ghana say dem go proceed on strike next week 11 November 2019 Doctors for Ghana threaten say dem go withdraw dema services in one week if goment no deliver conditions of service give dema members.
She come dey hope say dem go find am alive.
On Wednesday, January 2, di Senator enta Twitter tok say Police don bring different equipment wey dem go use break into im house.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo no go face charges ontop alleged rape22nd July 2019 Cristiano Ronaldo rape allegation: Why di accuse dey worry Nike5th October 2018 Idrissa Gueye: Senegal midfielder go do medical with Paris St-Germain29th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Ariana Grande, Dua Lipa and Childish Gambino cari major awards go house.
Wia dis foto come from, Getty Images Di current guideline for di treatment of hypertension no get any preferred treatment time.
Dem say Maria dey follow di same way as Hurricane Irma wey scatter plenty places, from Barbuda reach Florida for United States.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nelson Mandela don die but na hero for South Africa till today 6.
Oda Roads Another thing we de for inside dis tori Kano goment don suspend ban of man and woman inside keke31st December 2019 FRSC go begin dey strict wit okada and keke witout plate number21st June 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Two of dem even showface for Kanye West listening party for im new album recently.
Di incident happen after one of di parents use di product in an attempt to kill cockroach for di house, but unfortunately kill one child den twins.
But for now Dr. Baffour Adjei-Bawuah say American immigration office get di documentation den information that go allow dem deport persons wey dem bring into United States, so dem no go need confirmation from government.
Im talk dis one as thousands of pipo pack enta di municipal stadium for di capital Freetown, for im inauguration ceremony as president.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Nigeria: How Boko Haram destroy 1,400 schools29th September 2017 Nigeria: Secret trial don start for Boko Haram suspects11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Reports has it that the ousted lawmaker Hon.
Den on December 24, DSS release di publisher afta oga Malami write to di DSS say make dem release am.
ameroon: Sharp-sharp Valentine's Day business dey 14 February 2018 Wetin we call dis foto, Even students sef follow buy Pipo dey celebrate day for Saint Valentine for di own way, some di buy gift, laik flower, love message and odas na chocolate.
Im continue as govnor of di state until January 1992 wen di den Military President General Ibrahim Babangida divide Bendel state into two - Edo and Delta states.
BBC Pidgin Minute Hear di latest Pidgin Minute here UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me' - Nigerian woman Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo wey don serve dia communities well-well dey make up half of di wedding guests Pamela Anomneze na di only Nigeria woman wey don get special invite as one of di 1200 guest wey go attend Prince Harry and Meghan Markle wedding on 19 May, 2018.
Tori be say dis committee dey among di decisions wey government take for di National Economic Council meeting wey dem do today for di Presidential Villa, Abuja.
But Mourinho say di Belgium international and Ibrahimovic fit play together.
France wound Nigeria 8-0 for friendly match Wia dis foto come from, Twitter/@sam4wigan Wetin we call dis foto, Nigeria women's senior football team na di champions for Africa France take Nigeria do yeye on Friday night as dem nack Super Falcons 8-0 for friendly match.
Dis result go mean say France dey lead Sweden with only 1 point for Group A; as two match still remain, France hope never too strong.
"I come siddon for inside my depression, come ask Google, 'Wetin dey do me?
"We expect dem to act in a mata of weeks, because we no go wait forever as our members don dey patient for over a year," oga Ozo-Eson tok.
Di campaigners wey gather for Unity Fountain say so far, about 10 million PVCs dey with INEC wey people never collect.
Di study bin check whether to dey stand dey burn calories pass than to siddon for chair.
Barcelona dream to go unbeaten don end as Levante nack dem 5-4
Di tok tok pesin for di commission wey present di memo to BBC Pidgin say all universities now fit open since covid 19 case don drop for di kontri.
Story book wey dey promote Pidgin and oda language don show Dooshima Abu , Abuja 20 March 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Story book wey di promote Pidgin According to UNESCO, e reach 65 million pipo for Nigeria no sabi read and write.
Pipo begin sabi am because of im flashy lifestyle.
Coronavirus Tips: How parents dey handle work from home and dia pikin
Wia dis foto come from, JEAN-PHILIPPE KSIAZEK/AFP/GETTY Images Wetin we call dis foto, Sani Abacha bin meet Pope John Paul II for March 1998, before im die Jersey Wia dis foto come from, Heritage Images Wetin we call dis foto, Dis castle - Mount Orgueil dey very popular for Jersey Jersey na di biggest inside Channels Island and dia main language na English but oda language wey dem dey speak na Portuguese, Polish and Jèrriais (Jersey language).
If you follow @LeadersNG, you should unfollow and block them.
Even Tolu Ogunlesi, wey be oga for oga presido Buhari social media team, chook mouth inside di mata.
Another thing we de for inside dis tori FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Funke Olakunri: Police tok wetin dem sabi about Afenifere leader daughter murder13th July 2019 Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation15th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
One plus one na two.Image caption: Pipo wey dey house go need water, and dis water seller gatz make moni.
She tok dis inside interview wey she follow BBC Focus on Africa programme do.