text
stringlengths
21
14k
"Dis education cost me a lot, and I no get any reward from am," im tok.
For dia mind, na young person dem suspect say dey do dis things.
Shops don begin open for customers as e be say no election on Saturday again.
Dem bin arrest Sowore before im even commit offence and e be like say di DSS dey find evidence to charge am go court.
Oga Boss Mustapha, wey be di Secretary to di goment of di Federation (SGF) and Chairman of di Presidential Task Force (PTF) on COVID-19 na im tok dis one during di Task Force briefing for Abuja on Thursday.
Even as goment dey give chances for tins to come to normal as cases of coronavirus for di kontri still dey increase, e get rules wey dem don put in place to curb di spread of di virus.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many pipo no get time to read all di small writing wey dey for terms and agreement Many times you go sharpaly press 'yes' or 'agree' wen you download app and see 'Terms and Condition' but dem no dey read am well to know wetin di company or app dey do with dia information.
But dat one still no stop Nigerians from talking how dem feel about dis matter.
Wetin we call dis foto, Nigeria Airways finally close for 2003 One of di first tins wey go different between Nigeria Air and Nigeria Airways be say, goment no go dey in charge or get any power to decide who go runs tins.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis don make de plenti journalist say goment no di do well as e di mash-mash for dia press freedom and especially de wan for journalists weh deh di write for English.
He explain say dis move go help improve de lives of Ghanaians wey dey operate within de local automobile industry.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 On Monday, di Court of Appeal Sokoto Division, push go corner, di judgment wey di Zamfara High Court deliver wey allow the APC to present candidates for di 2019 elections.
Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Anglophone Crisis: Human Rights Watch say Cameroon get special torture centre for separatists6th May 2019 Anglophone crisis: We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations24th January 2019 Anglophone Crisis: "Deh kill ma massa, burn wa house, stay for Yaoundé no easy"- Prisca Yemji17th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dem dey discuss how to take reduce tension and stop nuclear programmes.
EC say de current figures be provisional pending processes of deduplication and adjudication.
According to di source, di video dey about two years old.
Another thing we de for inside dis tori France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 Video, France 2019 Women's World Cup: Janine van Wyk go lead South Africa compete for di first time6th June 2019 Video, France 2019 FIFA Women's World Cup visit Cameroon10th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She give us back-to-back energy dance for inside di video of 'My Power' Skip Twitter post, 2 All i fucking know is that the My Power dance break for the B7 tour bout go HARD #BlackIsKing .
For my mind my bodi don become curse."
Why Southern Cameroon wan comot For seka say dialogue na de thing weh e dey for any-man e mop but nobody di start negotiate dialogue, de Minister for Africa say deh di encourage all party for start dialogue and say, "government na key participant for dis dialogue".
Di food wahala dey very serious, dat na according to di UN agency.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wen tori pipo dem call Cavaye Yeguie e say na young pipo dem burn CRM dia t-shirt and signboard dem and say deh wan kam back for house as na only one party deh, CPDM.
BBC Governorship Debate for Rivers State: Live updates as e happun
Some with other financial means were able to do somthing with it,that is quite different from you talking like you help them setting up the business.— ANONYMOUSK (@bamiroken) June 30, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 If is to create a space for some, so you suppose to resign from your appointment to create a space for others— Salisu Ahmad Gafai (@GafaiSalisu) June 30, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 exit at this time when people are finding it difficult to feed is the worst action from the Buhari administration.
Bobrisky narrate di tori ontop her Instagram page say na around 5:17pm as she drive go one meeting na im di man bash her from back, she add say she for forgive di man but e come begin dey misyan.
Tyler Perry become first black man to open big film studio for America 7 October 2019 Wia dis foto come from, Twitter- Tyler Perry Studios Wetin we call dis foto, Tyler Perry get Hollywood walk of fame Tyler Perry officially open im new studio for Atlanta on Saturday and plenti celebrities join am celebrate Di studio na di largest movie studio wey dey outside Los Angeles for America.
We don dey togeda six months now, and as we spend dis weekend togeda, di tin no get part two.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Anglophone Crisis: Cameroon goment say make US no chuk mop for yi internal Affairs6th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Jide Oyekunle Di kidnap of di Chibok girls bin raise plenti dust for different parts of di world wit di #BringBackOurGirls and members of di group say dem no go stop to advocate for di release of di girls until all of dem get dia freedom.
As election don dey come, she dey advise make young pipo begin gada informate wey go help dem comot corrupt politicians if dem ready to change di way tins be.
You went to the house and under 2weeks you're already sleeping with someone...
Yawa don gas for Sudan protesters Sudan coup leader don step down Hemeti bin say di use of force bin dey necessary for Darfur in order to protect dia civilians and dem go do "independent investigation" for di military use of force for Khartoum.
Moyes don replace Bilic for West Ham 7 November 2017 Wetin we call dis foto, David Moyes do 11 years for Everton before im find job go Manchester United, Real Sociedad and Sunderland David Moyes talk say im wan prove point and say "I'm dey hungry to do di right thing now" after dem appoint am as West Ham new manager.
She tok say di patients no dey dey sure of diasef, dem go dey feel hopeless, no eating and dem always tire.
Naomi Osaka shock many pipo wen she nack Williams 6-2 6-4 to win di US Open.
Skip Twitter post, 3 Congratulations to the Super Falcons.
Special match for school pikin dem go happen for some towns and states inside di kontri.
Dahiru say e hope say goments go come help dem because to take care of all dis pipo no easy.
Wetin we call dis foto, Some use football to jolly di season while some dey play wit beach water.
Trump say America go stop wetin im call "radical Islamic terrorism because dem no go allow dat kain tin to tear up dia country or tear up di whole world."
"Most of us no know who our representatives be, tok less of dia salary and allowances and constituency allocations wey dem dey receive everi year most of di time dem dey use dia money enrich demselves."
2% say na poor monitoring of di policing system and personnel.
Jollification of 50 years of ogbonge photography 18 April 2018 Di Association of Photographers dey celebrate dia 50 years anniversary wit exhibition from some of di ogbonge photographers for di world.
At around 20:14, Oga Floyd "no dey move again, he fall for ground, come tell di officers say im no dey like to dey stay for place wey go restrict im movement".
Panic for Tema afta fire den explosion hit Ghana military base Ghana explosion: We dey with you - Buhari One survivor, Victor Nyaaba talk say "dem talk we say dem dey come blast, so I leave di mining pit wey I go hide, but when I return di smoke make full for there."
Redeemed Pastor, two children drown during holiday for Spain Three popular facts about Enoch Adeboye Earlier, Spanish media bin report say anoda daughter of madam Diya don tell police say di three wey drown no sabi swim.
Taylor Swift Wia dis foto come from, Getty Images For 2015, Taylor swift bin try to trademark lyrics from her 1989 album like "this sick beat" and "we never go out of style".
Dog walker: Meet James Uwe, di man wey dey help pipo pets to stretch dia legs
"Ah thank Tunisia, but de kana situation for here no good and ma destination na bush, France, Ndab weh e waka pass through Nigeria and Niger for reach North Africa, tori.
Di two main political parties don tell BBC Reality Check say dia rivals get hand inside di spread of fake news.
You dey see as Shatta dey soak prayers for real, be close in eyes tight as he bend over small as di worship dey enter am.
How to stop di top killer diseases for pickin ECOWAS don launch new disease centre for Abuja How person fit catch am?
20 March 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@RtiActionGH Wetin we call dis foto, Na since 1999 Ghana dey wait dis bill Ghanaians don dey para on top why parliament neva sign di Right of Information Bill (RTI) wey dey dia domot.
"We dey use witch doctors to fight traffickers wey dey sell girls" She say evribodi follow am rejoice, say "pikin wey loss for four years, I don recover her.
Another thing we de for inside dis tori 'We go sell all di corrupt property we recover' - Nigeria President19th February 2018 How $43 million mata take waka2nd November 2017 Nigeria: 'We want our own share of di $1 billion'- Ekiti20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di young pipo come out plenty gather on Tuesday for Unity Fountain, Abuja come waka for hours to go reach Aso Rock to demand say make president Buhari approve new law to allow young pipo contest election from now on.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 While some pipo dey mourn, oda United fans dey optimistic say dem "believe" dem fit beat Barcelona to progress to di semi-final.
Lagos Governorship Election 2019: Agbaje just congratulate Sanwoolu for phone before INEC declare am winner
ACPN don disown Oby to support Buhari #BBCNigeria2019 Oby Ezekwesili presidential campaign get one main focus Oby Ezekwesili don step down - #BBCNigeria2019 She say by dat time she think say dem get di same vision but later she discover say di party sef dey do mago-mago and because dia style no dey in line with her value, she decide to opt out of di race.
- Di ansa dey here Di Ajman market na fruits and vegetables market for Dubai emirate new industrial area.
Like to care for patients wey get sickness like Tuberculosis.
ria lockdown: How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown 4 May 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown As pipo for Lagos State, southwest Nigeria and di kontri capital, Abuja, don dey commot small small sake of di relaxed lockdown, e be like say many don forget wetin social distancing mean.
Global Innovation Index: Nigeria no follow for kontris wey dey create beta ideas 10 July 2018 Wia dis foto come from, GII twitter handle Wetin we call dis foto, Global Innovation Index dey helep world leaders decide on human development.
We never really come across sometin like dis in di recent time, we no really fit tok from past experience say dis na di likely punishment for dis offence but wetin we know be say, dis crime dey huge and E tok say for im experience, cases like dis dey rare and e no dey clear di kain punishment wey im fit serve sake of dis.
Na Anthony Okpotu, Dayo Ojo and Rabiu Ali score di goals for Nigeria.
For there, crowd of people burn one person, come stone another one to death on Wednesday.
4 tins wey go determine who become di next Senate President, Speaker 8th National Assembly don end dia watch Also, di House Majority Leader, Femi Gbajabiamila and im Deputy Majority Leader, Idris Wase go battle two oda pipo for speaker of di House.
Wildlife Conservation Society for India talk say, ''Dis na di first time anybody go do video wey show elephant dey behave dis kain way and e dey confuse scientists''.
Itakpe-Warri rail first passenger train land afta 30 years 28 July 2018 New Informate 30 July 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@toluogunlesi Wetin we call dis foto, Dem first tink di Itakpe-Warri rail to carry raw materials from di Delta Steel Company, Aladja for 1987 Warri no dey carri last true-true, afta 30 years don waka pass di first passenger train ontop di Itakpe-Warri rail don land di oil rich town for southern Nigeria.
Ocean greening Oda ideas di centre go also look at include greening di oceans so dat dem go fit take up more CO2.
Another thing we de for inside dis tori Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Champions League Final: Liverpool vs Tottenham make fans hala but Reds carri cup go house1st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Crude oil dey kill pickin for Nigeria?5th December 2017 Nigeria: 'Niger Delta matter pass $1bn '- Ann-Kio Briggs19th December 2017 Lagos Na 2nd Worst Place to Live in di World- Economist17th August 2017 Nigeria: How Shell abuse Ogonis - Report28th November 2017 Video, Meet woman wey dey save Sea Turtle27th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal33 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Di chairmo say dem wan start to dey export maize to oda countries within a short time.
E dey very common for market to dey near where train dey pass, even though dis situation dey dangerous.
But people wey dey produce am don talk say 80,000 job fit loss.
Voting go start 8:00am go reach 6:00pm How pipo feel about de elections Kontri pipo di feel say de election no make any sense especially for place laik, Douala for littoral region weh na Maurice Kamto e stronghold.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Football fans for Sierra Leone as dem dey jolly Another thing we de for inside dis tori Football: Why FIFA Fit Ban Sierra Leone FIFA don warn Sierra Leone government make dem no put mouth for matters wey concern their Football Association15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sanwo-Olu - Minimum Wage: I ready to pay pass N30k as minimum wage - Sanwo-Olu 15 October 2019 Wia dis foto come from, Lagos State Govt.
But di tin dey give NPC headache because many pipo dey leave village go city and e go make tins hard pass di way e dey already.
But wetin Jesus go want make we do?
Gber na paddy to notorious criminal, Akwazar Terwase, wey dem don already declare wanted.
Long before I saw what he looked like, his voice communicated his personality in a way no picture needed to.
But, football no be di kain industry wey dey sidon tink.
Wen di Nigerian goment announce last week say Buhari go go London to talk for di Commonwealth Business Forum wey dey happen for UK, nobody go believe na for dat kain place di president go tell di world say di youths of im kontri no wan go school.
Fire fighters for market tell BBC say wen deh reach, night watch man tell dem say de fire start na for one store.
"You dey cover bodi from morning to evening, when you remove cloth to sleep for night e go allow your skin to breathe."
Tori be say dem go open oda airport gradually afta dia review and assessment.
Di pesin control tactics go begin increase, change everytime, today im go dey close mark you, tomorrow e go threaten to commit suicide.
Nigeria don jail 15 oil tiffs for Port Harcourt But fotos wey social media users dey claim say na di girl wey dem press kill bin trend for social media afta e be say di hotel pipo break door discover say di girl wey dey naked don die alone for bed wit one white cloth dem tie around her neck and ear phones dey for her neck.
Im tell us say anytime wey im show for church, im youth leader go dey try preach to am make im stop yahoo yahoo.
video @femiipaye#abujaairport #fcda pic.twitter.com/VeZo5SYo2S— Femi Ipaye (@FemiIpaye) July 25, 2020 End of Twitter post, 5 We still dey chook eye for dis tori, abeg refresh di page for more updates.
For early June 2016 one 36 years old businesswoman wey dem dey call Dr. Raju Ignatova climb stage for Wembley arena in front of thousands of fans wey love her.
But she also talk say, di way dem arrange dis police report, e resemble di way di Las Vegas police dey do dia own thing.
Dem talk say she bi good girl wey clever, dey like to help people, and she dey creative.
He lie down there dey face down, still dey for handcuff.
Another thing we de for inside dis tori WhatsApp don discover spy attack wey target di app14th May 2019 Instagram wan begin 'hide' number of likes your post get1st May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: How much politicians fit spend for campaigns19th November 2018 Buhari 2019 'Next Level' plan dey make Nigerians ginger19th November 2018 Video, Nigeria 2019 Election: Na young pipo get sense pass17th August 2018 Atiku: Nigerians dey react to di former vice-presido plan to make Nigeria work again19th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
''We go increase security for di area'' Tyopev talk.
France ambassador to Zambia, Sylvain Berger, threaten say im go involve Interpol for di mata to arrest Olomide.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 16 people don die for River Niger boat accident4th October 2017 Kano Emirates: General Abdulsalami go lead peace toks for Kano23rd December 2019 Video, Ikorodu boat accident: Dem don recover 15 dead bodi and 3 pipo survive1st July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.