text
stringlengths
21
14k
pic.twitter.com/33o2ieHazz— YourFavOnlineDoctor (@DrOlufunmilayo) August 19, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The constituted authority in Oyo State demolished a whole company to service his ego, while we are still dealing with the unemployment and job-loss rate in this country.
'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women
"We di join our voice for make de loudest noise say make government remove barrier weh e di stop pikin weh e get disability for get education, Agho nee Tsangue Glory, weh na programme Manager Empowerment and Disability, inclusive Development for CBC Health services don tok.
Although di world know Drake as better musician dis time na more than di song, di lyrics na im draw people.
They unanimously agreed that clinical trials must be conducted for all medicines in the Region, without exception.
"For years him dey struggle and him dey win... but unfortunately dis time di thing bin too much," dem write join.
Produced by Helen Oyibo Video by Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori E no true say small breast for woman na problem - Gynaecologist30th August 2018 "My landlord buy visitors' book for me" - Single woman landlord palava14th August 2018 C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born?5th June 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 'You fit win cancer' - Survivor14th February 2018.
As dis whole trouble dey go on, Abia state government don extend curfew for di state by one day, to Friday 15 September.
Another thing we de for inside dis tori INEC: Smartphones dey help woruworu inside Nigeria elections18th September 2018 Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Power: ‘Nigerians no go pay more for electricity wey dem no consume’ NERC6th January 2020 Nepa: Sub-Saharan African countries wey dia light steady pass Nigeria own12th December 2019 Why dis area for Nigeria dey get 24 hours light28th August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di singer beg fans for di post say she no really dey happy but she need to take care of herself first .
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Nigerian Insurance Association go pay victim families of di Otedola bridge fire Lagos State goment dey do meeting with families of victims even as Nigerian Insurance Association (NIA) announce compensation for dem.24th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For day time, fibroblasts dey very ready to work, but for night, e dey dey slow.
Di two-time Grand Slam champion struggle well, well with her second serve, while Osaka hit 22 winners to Kerber nine.
Kensington Palace also confirm say di couple go dey with di Queen for Sandringham, during dis Christmas period.
Armed forces dey fight for Sudan Protest Sudan dey wait as rumour say coup don happun dey fly upandan Di former Sudan president enta power for 1989, im rule one of Africa largest country until 2011- di year wey South Sudan break out with iron hand.
Japan v Ghana: Emmanuel Boateng go make im debut for Black Stars today
President Biya tell young pipo for e National Youth Day message say for de past years di kontri be face kain-kain problem dem.
May their souls continue to rest in peace.
But, you fit name all of di players wey don score?
Port Harcourt comedian Newmanny explain why im naked for Nyesom Wike
️ pic.twitter.com/iyNs8WvpTl— Joe Crann (@YesWeCrann) September 8, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Mr Adel, you will lose to us both home and away.
Im Zanu organisation form alliance with Nkomo Zimbabwe African People Union (Zapu).
Malawi Election Commission declare Chekwera winner wit higher number of 58.57% of di vote ahead of current President Peter Mutharika.
oronavirus: China build 1,000 bed hospital in 8 days 3 February 2020 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Military medical staff go dey run di new hospital One new hospital built China dem build in eight days to treat pipo wit di coronavirus don begin accept patients on Monday.
Financing interest— Oluwatosin Olaseinde (@tosinolaseinde) February 1, 2018 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Before govt took over LCC, we knew those prices were untenable.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian army dey patrol di areas wey di palava happen to maintain peace Di Director Army Public Relations, Brig.
Man United vs Man City: Solskjaer say City beta pass im team 25 April 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Bernardo Silva don score eight league goals dis season Afta Manchester City beat Manchester United 2-0 for Premier League, Ole Gunnar Solskjaer, say City na di best team for di kontri.
If US and other countries true-true begin punish North Korea, then some West African Countries fit no get vegetable chop6th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Niger don dey comot people from di place wey flood fit catch dem MALI More than 7,000 people dey affected by floods wey happen for di north of Mali since rainy season bin start, for June 2017.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lady Gaga na Grammy award winner Im lawyer say di documentary na "another round of stories" wey dem wan use take fill reality TV time".
Make you no click any electronic communication wey dey related to moni through email Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Egypt don record first death for Africa9th March 2020 Make you listen, 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Coronavirus: Important tins Nigeria dey do to fight di disease30th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But how is the #NobelPrize in Literature decided?
5 tins wey show say pesin dey poor Financial consultant and economic analyst, Tunde Bello, say poverty na dat situation wey pesin no fit get basic tins of life or get basic tin wey odas for di society suppose to get like food, water, shelter, clothing and odas.
Wia dis foto come from, Andrew Esiebo Wia dis foto come from, Andrew Esiebo Wia dis foto come from, Andrew Esiebo "On di floor you fit find treasures," says Mr Ayivi.
Instead of taking dema money, dem no take am wey we dey noor dem come plus police shut us down."
Dis na when Covid-19 follow small-small drops wey comot from pesin mouth when dem cough or sneeze.
"I bin really happy wit how I fight for every point," she tok.
President Buhari wey say belle dey sweet am say young Nigerians, including graduates don dey explore agric-business, add say states like Kebbi, Ogun, Lagos, Jigawa, Ebonyi and Kano don already key into di federal goment policy ontop agriculture and dem dey make returns for rice farming, im encourage oda states to join di ongoing revolution to feed di nation.
ameroon: Committee no wan renew contract for coach Hugo Broos 5 December 2017 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, Hugo Broos win African Cup of Nations with Cameroon Normalisation committee no want renew contract for Cameroon coach Hugo Broos.
But sabi pipo say in spite of all di fouls wey Serena chop, Osaka hama am well-well.
"Any pesin wey dey our shelter sign agreement wit us to stay.
ode of Conduct Tribunal don postpone Saraki case 8 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bukola Saraki Di Code of Conduct Tribunal (CCT) don postpone di trial of Nigeria Senate President, Bukola Saraki.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram This......is what you get when you put a dash of #Elozonam, a sprinkle of @davidwej, smidge of @the_headies a giant bowl of sauce and some lightning.
"No, I've never worn white / But I'm standing here tonight / Cause I really wanna say 'I do.'"
Dis na di "welcome breastfeeding" wey dey prevent death of di new pikin dem somtimes.
resident Muhammadu Buhari don give marching order to clear Apapa traffic within days 22 May 2019 Wia dis foto come from, Akinwunmi Ambode Office of Nigeria President don give order to clear di Apapa traffic wahala for Lagos within di next two weeks so dat law and order go come back to di area.
Health officials say dem go continue to dey use di drugs to treat all Ebola patients for DR Congo.
APC still dey beg Akwa Ibom state goment to allow President Buhari use football stadium do campaign
"If to say I limit myself because already I dey level 15 for civil service, I for no be lawyer today."
Madam Erika say because say sex education no too dey, young pipo dey turn to porn to learn.
Governorship Debate for Rivers State: Pipo ask kweshions plus tok dia mind for social media 31 January 2019 BBC Pidgin Governorship Debate for Rivers state, Nigeria, become one of di big trends on Thursday.
Currently, Tomori dey play international football with England under-21s and dey hope to help Derby County gain promotion to di Premier League.
Already dis season dem don win di Uefa Super Cup and di Club World Cup title.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Buhari don dey behave like Abacha - Obasanjo20th January 2019 Nigeria 2019 elections: E mata who win?25th January 2019 1:37 Video, Nigeria 2019 Elections: Pastor or Imam fit tell you who to vote?, Duration 1,3723rd January 2019 2019 election: President Buhari say e go cost ova N242 billion17th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Herve Renard na one of di many European coaches wey don manage African teams.
How military kill Gana, one of Benue 'Most Wanted' criminal Timeline of di battle to occupy di govnorship seat of Edo state Dem even spread dia evil deed enta Taraba state.
Di vaccine for di new coronavirus 'COVID-19' fit dey ready in 18 months, according to WHO.
D'banj rape accuse: 'I no fit tell weda D'banj enta your room'
For crossover services for across Nigeria, pastors on Tuesday share wit dia congregation di plan God get for Nigeria for 2019.
oronavirus-Virus:'Ghana health officials go quarantine President Akufo-Addo after Europe tour?'
One fake post wey no truly come from Unicef but wey plenti pipo from different kontries copy and paste - claim say drinking hot water and exposure to sun go kill di virus, plus make pipo avoid ice cream Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Charlotte Gornitzka, wey dey for Unicef on coronavirus misinformation, tok say: "Dat recent lie-lie online message... wey pipo claim say na Unicef post am, wey dey advise pipo to avoid ice cream and oda cold foods to help prevent di disease.
Tori be say di girl enta di hotel on Wednesday.
Black Panther Premiere: T'Challa don land for Lupita's Kenya
Upon say goment and gbagyi pipo dey tok, di indigenous pipo kontinu to assure business pipo and dia tenant say nothing go happun.
Twitter don kolo sake of KFC marriage proposal Man wey propose to im babe underwater drown before she tok yes Some pipo bin first shame di couple for di video as dem ask why e go dey propose for fast food but di tori change and e begin trend with #KFCProposal afta KFC South Africa start to dey find di couple for social media.
Another thing we de for inside dis tori Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections18th October 2018 Cameroon Presidential Election: Candidates file petition to cancel Sunday vote12th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
First for October 2018, den for four moons, from October 15 to February 9, 2020.
But dis time, na from black South Africa pipo wey no gbadun say black African foreigners dey live and work inside dia kontri.
Ghanaians dey call on authorities to resolve dis matter unlike de unresolved murders of J.B Danquah-Adu, Ahmed Suale den others.
Another thing we de for inside dis tori UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian woman13th April 2018 Royal wedding: Prince Harry tell im brother William to be e best man26th April 2018 Royal wedding: Meghan Markle papa fit no attend15th May 2018 UK: Prince Harry and Meghan Markel go marry 19 May 201815th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Even though di girl bin get legal permission to terminate di pregnancy, anti-abortion activists try to stop am from being carried out as dem hold noisy protest outside di hospital.
Na im be say nobodi too sure how much dem don spend for dis transfer season.
Ghanaians go-go to de polls on December 7 to elect a new leader for de country, de incumbent, Nana Akufo-Addo of de NPP dey hope say voters go renew en mandate for second term.
Another thing we de for inside dis tori Video, "Dem say make I kill my own pikin"3rd October 2018 "Na men dey look down on girls like say we be second-class citizens"11th October 2018 Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 Woman don marry herself sake of family pressure12th October 2018 Video, How NLC strike don affect different states for Nigeria28th September 2018 Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand22nd May 2018 1:21 Video, My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava, Duration 1,2114th August 2018 Wetin dey happen for Ikoyi Marriage Registry?18th May 2018 Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal23rd October 2017 Australians don vote to support same-sex marriage15th November 2017 Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Couple don end dia marriage because wife dey wear trouser24th January 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wetin we call dis foto, Dis na di ways wey Africans dey follow to do illegal travel into Europe.
To chop dinner early fit reduce risk of breast and prostate cancer According to di report just one sleepless night dey enough to scata pesin bodi system and wen di bodi clock scata, tins go begin change.
As investigation don begin, we no fit talk too much on di mata."
But Unity Party's national campaign chairman, Augustine Ngafuan, talk say dis one no mean say dem no go follow join di second round between Mr Weah and Mr Boakai.
Former Vice President of Nigeria 1999 - 2007.
"Nothing to tok about loss, make you look di peace angle.
Cameroon Elections 2020: Without Braille paper ah no sure for vote candidate of ma choice
#MAGA #KeepAmericaGreat #TrumpOrlandoRally pic.twitter.com/5BGKqRfAFQ— Myles Nelson (@realmylesnelson) June 19, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 4 MORE YEARS!
Sanusi grandfather wey chop sack in 1963 no fit enter im town for about seventeen years until former governor Abubakar Rimi forgive am.
Another thing we de for inside dis tori JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 JAMB: Na six agencies dey find di N36mn wey snake chop25th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Gold Coast 2018: Nigeria reach number 9 for di medal table for last day 15 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Quadri win silver for di men table tennis competition for Saturday For di last day of di 2018 Gold Coast Commonwealth Games for Australia, Nigeria win one gold, three silver and one bronze to increase di total dem win to 24 medals.
The KUMACA Dilemma.#JoyNews #JoySMS pic.twitter.com/foeDxDjKQd— Israel Laryea (@TheIsraelLaryea) December 7, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I woke up this morning praying that the Kumasi Academy saga will come to an end in the very near future.
Skip Twitter post, 2 The verdict of the EU Observation mission on the 2019 general elections @EUEOMNigeria19 @EUinNigeria @YIAGA #NigeriaDecides2019 #WatchingTheVote pic.twitter.com/8i84Gjxelh— #NotTooYoungToRun (@DSamsonItodo) June 15, 2019 End of Twitter post, 2 Di report make 30 recommendations but dem tok say dis seven na di most important.
Na Sunday evening April 7, na im dem bury three of di victims, Woburuke Martins Ikenga, Princewill Temple Ikenga and Rowland Abraham.
But later for night, na im all di security personnel come dey able to control di fire.
End of Facebook post, 2 CAF for make steady with dem shambolic events Football journalists den fans start dey raise questions about how CAF go fit push make we host World Cup for Africa with dis kind yawa event organisation.
After di match Arjen Robben retire from international football.
Another thing we de for inside dis tori Salah don do award hat-trick after im win CAF African Footballer of di Year Egypt and Liverpool player Mohammed Salah no go forget 2017 after im chop another award join di one wey im don get before.5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Former President John Mahama who be one of di NDC party leaders release press statement where he condemn di violence wey happen for di regional office.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem yab Tom Cruise well-well on top di way im act for di film Di Mummy Hollywood star, Tom Cruise, collect award as worst actor for inside di film 'Di Mummy.'
E go also explain why "e bring two girls for camp for e room weh hotel chase'am because deh bin di make plenti noise".
Di statement reveal say di officers wey dey involved undergo internal trial wey dem call Orderly Room Trial and na five witnesses testify for di trial.
#Lookingforheroes pic.twitter.com/lfFuZn1Lkx— Nailab (@thenailab) November 16, 2019 End of Twitter post, 2 On Saturday di main day of di program, Jack Ma and Chairman of First Bank Nigeria Ibukun Awosika, follow meet wit di 10 finalists for di Africa Netpreneur Prize Initiative.
FG go pay manufacturers N1bn for codeine cough syrup wey dem withdraw How Nigerian woman land Saudi prison ontop drug crime wey she no commit "As i dey speak to you now, i dey write letter to IG Police about wetin dey happun for Kano Police Command, di commissioner na somebody wey like fame so e go just bring media tell dem say e catch dis e catch dat and our pipo no dey involved in wetin dem dey do."
Amnesty International say di way wey Cameroon soldiers dey take mishandle di pipo from Anglophone communities go make palava for di area worse.