text
stringlengths
21
14k
Once woman comot and stay out late sake of political waka, pipo go begin advice di husband say she dey neglect di home, some go call her names say she dey wayward, dey follow man and sleep wit dem to get political position and wen dem try come out, many times dem dey induce dem to drop dia ambition.
How to vote on BBNaija 2020
Burna Boy lose Grammy 2020 Best World Music award to Angelique Kidjo
For im defence im tell UK tori pipo Telegraph say im no need to convince oyibo say im na ogbonge democrat.
For now, 80,000 pipo for about 40 kontries don catch di disease and di cases and deaths for China don go up too.
Di lawmakers say as e be say millions of Ghana people, especially di poor dey use mobile money, then dis "chop money transfer tax" go be threat to "financial inclusion" and e go reduce "economic growth."
"For we Toupouri pipo e di mark end for year and and start for anoda year," Temga Jean wey be local explain for .
pic.twitter.com/uWiIstTQsq— Igala_King (@I_Am_Ilemona) September 21, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 As in ehen the man said it more than once 'some will be farmers'.
But e no dey clear weda dis new law go affect Nigerians and oda pipo wey don hook for di kontri now to get chance to stay till di end of 2018.
Afta one year, goment recognise di group as "regular force" - dat na like normal army - but pipo criticize am sa na Janjaweed reincarnation.
Skip Twitter post, 1 Honourable Boma Goodhead from Rivers State, confronts the masked men blocking the National Assembly.
Workers suppose collect salary during coronavirus lockdown?
Another thing we de for inside dis tori Extra-judicial killings: "Six months afta police kill my husband we never get justice" - Victim3rd September 2019 Khachaturyan sisters wey kill papa wey abuse dem touch Russian pipo heart22nd August 2019 Woman kill im husband, cut im private part and try to kill hersef4th May 2018 Police don carri Danish husband of woman wey die go court11th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Love you longggggggggggg @acupofkhafi A post shared by GEDONI EKPATA (@gedoni) on Nov 2, 2019 at 10:53pm PDT End of Instagram post, 2 For inside di house, Khafi close relationship wit housemate, Ekpata Gedoni bin cause plenty tok-tok for social media and even inside di house.
Cheddar Man go don mix well-well with dem.
According to di Minister dis go help reduce noise pollution for di country.
Nyesom Wike, begin im political career as two time chairman for Obio Akpor local goment from 1999 to 2007.
Paradigm fit take care of eight people for treatments wey dey reach from 45-60 days - all dis one depend on things like depression, anxiety and aggression.
Another thing we de for inside dis tori BBC African Footballer of the Year 2018: Dis na di nominees wey wan win di award17th November 2018 1:53 Video, AFOTY 2018 Nominee Sadio Mane: E pain me say Liverpool no win anytin last season, Duration 1,5322nd November 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Stormy Daniels bin enta tori afta she tok say she bin sleep with Donald Trump for 2006 wey e still no gree say happen.
Sabi pipo say di condition fit cause wahala with breast feeding, tongue ulcer and di teeth fit even enta di pikin lungs but dat na for extreme cases.
For Nigeria, dis go boost dia budget moni.
Sometimes e dey hard to tok oda tins apart from "office chat" but try to open up to one colleague - dem fit also open up back to you.
Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency
Di custom oga come give serious warning say importation of any type of military wears by pesin, company, or group dey prohibited by Nigerian law under di Customs and Excise Management Acts, CEMA.
Dem release di movie for France on 19 August 2020 and internationally on 9 September 2020 ontop Netflix.
Di report no look wetin dey cause di deaths.
Nigeria no dey practice full electronic voting.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Just like Precious Eze wey no know wen im go land Lagos on Sunday, na so many oda business wey suppose connect to and from Port Harcourt Airport don chop disappointment inside wetin many passengers bin expect say e no go take long to resolve.
To organise Federal Executives Council meetings togeda wit di cabinet secretariat To advise di President on top im schedule, meetings schedules.
Kim find out about di health condition for September 2018 just some months afta she publish her selfie book for June di same year.
Skip Instagram post, 1 Understand that this is very difficult for me to do.
Fulani cabal with their Herdsmen, ISIS and Boko Haram must not be allowed to conquer us.
End of Instagram post, 1 Tacha na one of di controversial contestants wey bin dey di2019 Big Brother Naija reality TV sow but dem disqualify am.
De Vice President en office too be similar.
Di tin be say sabi pipo don cut warning say e fit bad for health.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Government go make Fela Anikulapo-Kuti house museum26th October 2017 Video, Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen'17th January 2018 June 12: Buhari don give Abiola, Fawehinmi and Kingibe awards12th June 2018 June 12: Nigeria democracy dey make history11th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
France climb six position to keep Belgium for number two and Brazil for number three position for di list.
Di money according to goment go join contribution for di kontri national sovereign wealth fund.
Na mostly women wey no wan take beer dey drink dis Chu-Hi as e no get plenty alcohol.
She be di younger sister of Kim Jong-un and di only one of inside im brothers and sisters wey pipo consider as im close and powerful ally.
Shops for Newfoundland area, open as clock just nack midnight to begin sell igbo for di kontri.
"I feel say to dey BBC, work with Komla padi-padi and colleagues dem, don epp me continue di beta work wey Komla bin dey do, and my eye still dey front dey look for di day wen more African journalists like Komla go fit tori about Africa wey stand out from different place dem around di world."
People wey dey for her party say she make di decision to run sharp sharp, before she suppose appear for Supreme Court for her mata.
The kind they have by the bus load in the PDP.
but dem go allow goods and cargos to enta di kontri.
46 Ghana UN peacekeepers wey allegedly 'fire' South Sudan women repatriated
Power, Works and Housing Minister, Babatunde Fashola explain say, di regulation wey dey di official gazette of di Federal Highways Regulations 2018 wey di president sign for 6 February go help make federal road no quick spoil and e open many business opportunities.
While dis be projection, if di growth figures happen true-true then one fit describe am as mpuntuo, sake of e go bring progress to di economy.
Dis estimated billing na di main complain wey many Nigerians get about Distribution Companies (DisCos) as e dey make many pipo pay for light dem no use.
How NLC strike don affect different states for Nigeria Dem no support media player for your device How NLC strike don affect different states for Nigeria 28 September 2018 More than 24 hours don pass afta Nigerian Labour Congress and Trade Union Congress begin nationwide strike till thy kingdom come.
Madam Frederiksen repeat am again say di island of Greenland, wey be independent Danish territory, "no dey for sale".
Evritin dey set up to work against you.
'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo 'Gambia ex- President Jammeh rape me' Plenti pipo para wen di tori break say im must step aside make authorities chook eye for di mata.
Nigerians for social media don dey hala since the case of Aminu Yahaya Sharif, di singer for northern Nigeria wey court give death sentence sake of blasphemy.
Home to Ken Saro Wiwa Ken Saro Wiwa na ogbonge writer and activist from Rivers State wey pipo respect from around di world.
#SSN pic.twitter.com/jCXmzzW4JY— Sky Sports News (@SkySportsNonce) January 29, 2018 End of Twitter post, 1 According to reports, di transfer suppose don happen, but for say Borussia Dortmund first need to find player to take replace Aubameyang, even as dem dey consider to buy Olivier Giroud for demsef.
Software strong sotay dem dey call am weapon Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Phone camera be like eye, efit see anytin wey dey im front Mike Murray na sabi pesin for cyber security for Lookout for San Francisco, wey be company wey dey help goments, businesses and normal pipo dem keep dem data safe.
E say 'most politicians for Nigeria including di senate president and di governor dey use area boys to do politics'.
President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud Ghanaians bore $100,000 'gold' seat agbadza explanations Deputy Chief of Staff, Abu Jinapor confirm yesterday say di President Akufo-Addo order for di CID make dem arrest am sake of dem see am for Anas en video inside say he day drop di President en name give some investors for Morocco.
Five tins wey chimpanzee fit teach you about politics
Federal prosecutors for US city of California say big plan dey di hand of Nigerians to defraud American pipo and dia business for millions of dollars.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 One pesin say "I no wan know wetin di headmaster dey tink."
Otto missing children: Anoda 4-year-old pikin don miss for area
on declaration of asset: Chief Justice of Nigeria Onnoghen get case with CCT January 14 12 January 2019 Wia dis foto come from, National Judicial Council Di Code of Conduct Tribunal (CCT) for Nigeria don schedule Monday, January 14 as di day to start di trial against di Chief Justice of Nigeria Justice Walter Onnoghen.
E say di two suspect na ex-convicts wey dem just free from prison afta dem don serve 6 years and 14 years for jail on top kidnapping charges.
Isaac Newton Farris Jr, wey be di late MLK nephew and director for di Centre, bin advise Nigerians dem to vote for President Buhari for di 2019 election.
"We dey resume negotiations dis Monday morning, na im make we dey put di withdrawal notice on hold" na so she tok.
Chief Timipre Sylva (@HETimipreSylva) April 12, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Easter: Pray for Nigeria, Gbajabiamila urges Christians The Speaker of the House of Representatives Rep. Femi Gbajabiamila has congratulated Nigerian Christians for marking this year's Easter.
Another thing we de for inside dis tori Mike Zhang don become di first Chinese to get chieftancy title for Kano State25th April 2019 "I no be prostitute, na condom I dey teach"- Suspect wey Hisbah gbab for Kano6th December 2018 Daurawa: Na who dey punish di Hisbah oga for Kano?20th February 2019 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Dr Chris Ngige: Nigeria Medical Association say minister don lose touch wit medical practice24th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Already plenty kontri pipo including senior lawyers don reject di suspension President Muhammadu Buhari give Justice Walter Onneghen sake of court case im get for Code of Conduct Tribunal.
25 January 2018 - Africa week for pictures: 19 - 25 January 2018 26 January 2018 Dis na selection of di best foto dem from across Africa and of Africans for di world dis week.
Afta dem disarm and hold Viserys, dem melt plenty gold for pit and pour am for him head, wey come kill am.
Credits: Dan Ikpoyi, Usifo, Doshima and Gift.
Another thing we de for inside dis tori Male sex robot with 'bionic penis' go enter market dis year21st January 2018 Man don sue company for condom wey burst as e dey use am4th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Williams wey be 36, just finish to show for Wimbledon, wia she reach final just as 10 months pass wey she born her first pikin, Olympia.
Another thing we de for inside dis tori Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria1st May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari1st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Harry Potter: Why dem name dis insect after im enemy?
Di girl dey do psychological counselling for Komfo Anokye Teaching Hospital after wetin happen.
except if you no wan make di industry exist.
E say surrogacy no be di same tin with baby factory wey some bad pipo dey do because surrogacy dey legal, no wuru-wuru dey inside.
Dem tok say dis on fit block Muslim graduates wey dey ready to enta service and say religious wahala fit happen because according to dem, "Hungry man na angry man".
Leaders of di Nigeria Labour Congress and goment representatives finally agree salary adjustment for N30,000 minimum wage early morning on Friday, according to Minister of State for Labour Festus Keyamo.
Di pipo wey follow her bin no wan allow her wen she say she wan enta di water go help di victims because dem say "pesin wey dey go save pipo for water no dey survive".
Di update to di app rule happen for event for Jakarta, Indonesia.
Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa
Over 1000 pipo di die everi year for road accident for Cameroon
Mensah, wey be US army private, been dey house for holiday wen di fire start for 28 December 2017 for apartment building for New York City Bronx neighbourhood.
Ghana: 414 communities don stop to use road as toilet Ghana don 're swear' in acting president Skip Twitter post, 1 The scene this morning in the street near our High Commission: encourage the local authorities to step up their effort to meet the President’s @flagstaffghana promise to make #Accra the cleanest city in #Africa by 2020.
UK Prime Minister Theresa May say Sir Kim resignation na "mata of deep regret".
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ram meat na di main jolli for Sallah BBC Pidgin enta some animal markets for Kano, northern Nigeria see say some sellers no too send about how di animals be.
Applicants must dey between the age 18 and 22 years by 30 June 2021 Applicants need to have at least 5 credits, including Mathematics and English, wey no pass two sittings for SSCE/NECO/GCE/NABTEB For Tradesmen/women: a.
As dis na di usual pattern for Nigeria.
Gas explosion in Lagos today: Iju-Ishaga gas tank truck fire outbreak for Ifako-Ijaiye and wetin we know so far
Tori woman dem wan name and shame pipo weh deh di sexually harras dem, and Comfort Musa say, "We go komot videos dem for tori woman dem weh deh di tok dia tori, and we go get twitter chat".
Wia dis foto come from, Getty Images So extra weight fit give you more power.
Dat na something wey I like me as a manager.
Tina Ketty (no be her real name) weh e get four pikin dem, tori weti happen before e run from Bali for Northwest region for Cameroon.
But di Ghanaian boxer recover quick quick.
Menerz say although dem agree say e be important to fight galamsey, di proposal be some 'gbangbalu' stra paa.