text stringlengths 21 14k |
|---|
Hushpuppi lawyer Gal Pissetzky say FBI 'kidnap' di Nigerian Instagram celebrity from Dubai |
The war on corruption is becoming a teenager. |
Wia dis foto come from, AFP Egypt - 1 July Passenger must carry "Public Health Card" and show immigration upon arrival. |
Di Frenchman talk say e no go tey before im go begin dey tink wia im wan cari im leg enta next, and na only clubs wey ready to do big tins im go like tanda wit. |
End of Facebook post, 5 Skip Facebook post, 6 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
We want dem to pay di balance. |
Another thing we de for inside dis tori Obafemi Awolowo University go begin investigate professor wey wan 'sleep' with im student10th April 2018 0:48 Video, Sex for mark audio na true - OAU, 0,4812th April 2018 OAU VC suspends 'sex for marks' Professor but never sack am19th April 2018 Sex for marks: Female student fear wen lecturer start to dey 'make moves'21st June 2018 Obafemi Awolowo University don dismiss 'sex for mark' Professor20th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Dr Abraham say di climate condition reach to get sleepless night on top but e get some tins wey kontri pipo fit do to reduce bad environmental situation for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Boko Haram don return kidnapped schoolgirls21st March 2018 Nigeria: Dapchi Girls don go Abuja22nd March 2018 'We no pay money for Dapchi girls' - Nigeria gofment22nd March 2018 Buhari: I no go rest till Chibok and Dapchi girls come back14th March 2018 'Boko Haram warn us make we no go back school' - Dapchi girls21st March 2018 Video, 'Boko Haram pipo say make we cook for dem'21st March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wen den question her, she confess say she tiff di twins. |
Flood don pursue pipo from Lekki after heavy rain for Lagos Ghana don increase waterside patrol afta boat accident kill 11 How 3-month-old baby, odas die inside Katsina flood Tori be say na di north central state of Niger na im get di highest number of death and na villages dem wey di flood don affect wella according to NEMA. |
14 September 2017 - Africa's week in pictures: 8 - 14 September 2017 15 September 2017 See some correct photo wey we gather from across Africa and of Africans this week. |
By di grace of God dis dia new name go bring prosperity for dem." |
Kogi bank robbery: Armed men kill civilian, police, inside deadly First Bank attack |
Suleman, RCCG, Bishop Oyedepo say go happun1st January 2019 Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria2nd March 2019 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
All dis gbas gbos dey happun afta Speaker of the House, Femi Gbajabiamila, tok say im go sue Akpabio if im no name lawmakers wey collect contract from NDDC domot. |
Oga Hwang join two female lawmakers wey bin shave dia hair last week, as protest on top di new justice minister, Cho Kuk appointment as im family get gbege with di law on top academic 419 and financial mago-mago. |
Una too much abeg #LGBTQ She just doesnt know when to shut her mouth up. |
According to wetin ICG talk, e lead to at least 40 deaths and over 100 people wey injure for di protest wey happen between 28 September and 2 October. |
E say dem don involve both ECOWAS and Nigerian goment concerning dis issue since 2007 wen e start. |
Today, @DiamondBankNG own diamond pensions and an amount of stake in @NSIAInsurance . |
Oyibo students 'barbar' black girl dada for school attack inside America "If e happun and warning don sound comot for di stadium, and e come happun again, we go need to decide as one team and wit di staff," Abraham bin tok. |
Over 47 candidates from different political parties dey contest di election to choose who go replace Govnor Rauf Aregbesola wey don sidon for di seat since 2010. |
Wia dis foto come from, Alamy For 1792, Equiano marry Englishwoman, Susanna Cullen, and dem get two daughters. |
"Nigerian goment no dey take life of Nigerians serious. |
Is there lockdown in Port Harcourt: Total lockdown resume on Monday for Rivers State wit some adjustment |
– Dis be what we know 11 September 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@shattawalegh Claims about how state-owned Ghana Export-Import (Exim) Bank pay dancehall artiste, Shatta Wale, Ghc2 million as brand ambassador dey borst mind. |
But no be just beats pipo wan enjoy for dis serious contest, na di lyrics, di message and di plans dem get for Nigeria don be koko sake of say di position of vice presido don graduate. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: South Africa President Ramaphosa don apologise to Nigeria President Buhari16th September 2019 Xenophobia: President Buhari special messenger don land South Africa6th September 2019 Xenophobia: Gbajabiamila promise support for victims wey wan carry S.Africans attackers go court6th September 2019 Xenophobia: President Ramaphosa tell South Africa pipo to stop attacks on foreigners3rd September 2019 Xenophobia in South Africa: Wetin mean, how e take start3rd September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She still talk say, ''even when di woman wey be victim of harassment waka comot go another team, di harasser go call di coach wey dey in charge of di other team and give dem dis info, so dem fit show am pepper. |
France don remove 'sugar daddy' advert wey target university students |
But di result show say na water carry 25 of dem go and one of dem get serious wound for her side. |
Dis na because despite di scrutiny of crimes against women since December 2012, similar crime still dey happened for India. |
Im dey make im artwork from old tyres wey im dey find for around Lagos. |
Essay Competition: Meet Ikechuckwu Wilson wey win di 2019 edition 7 November 2019 Ikechukwu Wilson Nweke na im be di winner of di 2019 edition of di BBC Pidgin Essay Competition. |
Another thing we de for inside dis tori Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels'21st November 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe6th October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Gabon coup: Why military coup no too plenti again for Africa |
E never too tey when di university postpone dia convocation wey suppose hold on di 19 February till further notice because of challenge dem dey face because of di union dem behaviour. |
President Buhari nack chest say im administration no go only deal with Boko Haram, but kidnapping, cultism and oda form of jaguda activity. |
Wia dis foto come from, Sele Aso/Facebook Wetin we call dis foto, Di building bin dey under construction According to tori, many of di victims be construction workers and pipo wey dey sell market dia. |
Dis international agreement go help to stop tax evasion wey citizens of member kotries bin dey do 5. |
Dis wan dey come as di Chairmo of di National Hajj Commission of Nigeria Ibrahim Kana say di number of Nigerians wey die as dem dey perform dis year Hajj for Saudi Arabia don rise reach nine. |
Wia dis foto come from, SIMON MAINA Wetin we call dis foto, Twinamasiko talk say im don slap im wife before But Twinamasiko don do u-turn for BBC interview yesterday. |
Serena Williams say her drug test no dey random, na discrimination 25 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena Williams reach di final of Wimbledon Serena Williams, di former World number 1 woman tennis player feel say dem dey use one kain eye look her for di sport. |
Food sellers no dey fit sell like before sake of say pipo dey ask dem were dem get water wey dem dey use cook di food wey dem dey sell. |
Novo believe say woman photographers get mouth well-well for Nigeria and even everywhere for world. |
Another thing we de for inside dis tori Donald Duke say im go contest for 2019 presidential election9th June 2018 Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' - Duke20th June 2018 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kick off time na 10pm Nigeria time. |
We use important national economic information to measure whether life for Zimbabwe pipo dey worse afta oga Mnanagagwa take over. |
Wetin be di koko be say dis hashtag dey spread love and inspiration to plenty people." |
Di people wey come visit bin dey throw di tiger stone, chair and table to make am fear. |
Di Facebook oga say di match-making feature go put privacy issues for mind and dem go "soon" tier rubber di site. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 For parliament yesterday, Ramaphosa tok say dis strategy to reshare land na to heal di long time "wound" of land kwanta wey no favour black pipo and e go grow di economy of di kontri. |
African leaders no carry last as dem too go show. |
Di concern na say di way dem dey take prevent and control malaria fit stop to dey work. |
Wia dis foto come from, @BBNaija Twitter Di housemates wey enta di house for July 19 don spend 35 days days out of dia 71 day journey so far. |
Malawi: Police arrest 140 for 'vampire' kill-kill |
Atanga Nji use opportunity for ask forces of law and order for put correct check for stop dis kana attack dem. |
Di statement follow tok say PDP don forget say na Jonathan goment first give Zakarri work for INEC. |
Dem go also publish names of candidates wey dey successful for national newspapers dem. |
Wetin we call dis foto, danceGATHERING 2018 na event wey Qudus Onikeku and Onye Ozuzu organise for broad street, Lagos Wetin we call dis foto, Dem close down di street so as to allow chance for di performers Wetin we call dis foto, Some people come with fire... Wetin we call dis foto, some carry paint come. |
These food items record inflation figures which high pass de national average. |
End of Facebook post, 3 Tori from BBC tori pipo wey full ground for Ekiti say INEC pipo don declare unit result for some voting areas. |
Now, authorities for UK dey hope say di same fit happun for coronavirus wit six special dogs dem wey dem go use four to six weeks train. |
Di State Immunisation Officer Dr. Joseph Urang, tell BBC Pidgin say dis preparation don start since 2016 and dis na di last lap to make sure say evri pikin dey covered and get di polio vaccine. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Clarence Seedorf last job na for Spain Na before midday weh e assistant Patrick Kluivert weh na anoda Dutchman go enta kontri for meet-up e kombi weh deh go work together. |
Producers: Olaronke Alo and Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:02 Video, Now You Sabi: How to make perfume, Duration 1,025th December 2019 1:03 Video, Now You Sabi: How you fit rebrand your old shoe, Duration 1,037th November 2019 1:04 Video, How to make wig, Duration 1,0421st November 2019. |
BBC don wash hand comot for 'fake scholarship' 12 October 2018 Wetin we call dis foto, Toyosi Ogunseye wey be BBC oga for West Africa don tok say na fake news British Broadcasting Corporation (BBC) on Friday draw ear come outside tok say e no be true say dem dey give students scholarship for university studies. |
Herdsmen attack: Why UniIlorin decide to chase herdsmen from campus |
Another thing we de for inside dis tori André Ayew be de new Black Stars captain24th May 2019 Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation15th July 2019 Nigeria vs Tunisia: Ighalo goal give Super Eagles third place victory17th July 2019 Afcon 2019: Madagascar President Knight di team wey beat Nigeria16th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal39 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Di helpdesk go dey available from 8am to 5pm, Monday to Friday, according to Facebook. |
Di Court of Appeal on 4th February give wetin dem call stay of execution ontop di judgement of di Federal High Court (FHC) wey bin cancel all di primaries of di All Progressives Congress for Rivers State. |
And dis no be di first time wey dis kain tin dey happen. |
Any teacher/lecturer wey grab, hug, kiss, rub or stroke or touch or pinch di breasts or hair or lips or hips or buttocks or any oda sensual part of di body of a student, na up to five years e go spend for jail or e no go less pass two years. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Tension dey Manyu division6th December 2017 Video, Cameroon: "Soldiers dey do bad bad things"7th December 2017 Cameroon: Group say na dem kill soldiers for Mamfe1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
#sanitation pic.twitter.com/WX2FuksqX6— Andrew Barnes (@AusAmbGHA) January 24, 2018 End of Twitter post, 1 Barnes say e sweet im belle well-well as dem no waste time clean di area after im complain. |
Magu believe say na corruption cause coronavirus na 'slip of tongue' E say to fight corruption no easy as di tin don spread like cancer into every area and na im be di cause insecurity, poverty, unemployment, low education, bad infrastructure, and all di tins wey no work for di kontri. |
E fit also lead to organ failure Pneumonia And Death Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen? |
LAPAI, E-LIBRARY CBT CENTRE, NIGER STATE NIGER JAMB Zonal Office, CBT Centre, 3 Arms Zone, Maitumbi, JAMB Office, Minna, Niger State NIGER JAMB/NCC CBT Centre, 3 Arms Zone, Maitumbi, Beside JAMB Office, Minna, Niger State NIGER NIGER STATE POLYTECHNIC, BIDA CAMPUS (CABS), DOKO ROAD, NEAR FEDERAL POLYTECHNIC, BIDA, NIGER STATE NIGER Niger State College of Agriculture CBT Centre, Beside Railway Station, Mokwa, Niger State NIGER Niger State Polytechnic, Zungeru-Bida Road, Zungeru, Niger State NIGER Niger state College of Education, CBT Centre, Minna, Niger State NIGER Sani Bello College ICT Centre OGUN 500 Seater Computer Laboratory, Federal University of Agriculture, Abeokuta OGUN ASTUTE COLLEGE (HON TAI OLABULO CBT CENTRE), ASTUTE COLLEGE ROAD, OFF COKER IBOGUN AKINSIDE RD, IFO OGUN Advanced Breed CBT Centre, Block 13, Oba Erinwole II Road, GRA, Sagamu OGUN Babcock University, CIT Computer Laboratory, Ilisan-Remo, Ogun State OGUN Baltidon CBT Test Centre I, Plot 5, Olabisi Onabanjo Road, Idi-Aba, Abeokuta OGUN Baltidon CBT Test Centre II, Plot 5, Olabisi Onabanjo Road, Idi-Aba, Abeokuta OGUN Batmod Hub, Behind Mobiduff Filling Station, Idi-Aparun B/Stop, Ijoko Lemode, Ogun State OGUN Bluefied Academy, 2, Bola Oshikoya Street, Alagbole by Akute Road, Lagos State CTR 1 OGUN Bluefied Academy, 2, Bola Oshikoya Street, Alagbole by Akute Road, Lagos State CTR 2 OGUN Christopher University, Km 46, Lagos/Ibadan Express Way, Mowe, Ogun State OGUN Covenant University, KM 10, Idiroko Road, Ota, Ogun State OGUN Crawford University, ICT Centre, Kilometre 8, Atan-Agbara Road, Faith City, Igbesa, Ogun State OGUN DS Adegbenro ICT Polytechnic, Lagos - Abeokuta Expressway, Itori-Ewekoro, Ogun State OGUN Daropeg College, Opposite Calvary Church, Abule Ijoko Road, Ijoko, Ogun State. |
To do dis dem for provide hand sanitizers, running water and soap for washing of hands den stuff. |
4 'HEICHALOS'; GUITAR CONCERTO; STARBURST Giancarlo Guerrero, conductor; Tim Handley, producer MELTZER: SONGS AND STRUCTURES Paul Appleby & Natalia Katyukova; Silas Brown & Harold Meltzer, producers THE POETRY OF PLACES Nadia Shpachenko; Marina A. Ledin & Victor Ledin, producers SAARIAHO: TRUE FIRE; TRANS; CIEL D'HIVER Hannu Lintu, conductor; Laura Heikinheimo, producer 82. |
Joshua claim say im still dey eye di fight wit Wilder and e go happun for April 13. |
Another thing we de for inside dis tori Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police2nd April 2019 Kidnapping in Nigeria: IGP order security overhaul for South-South, South East highways14th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ria 3-1 Seychelles: Odion Ighalo score di first goal for Super Eagles 22 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Odion Ighalo score di first goal Nigeria Super Eagles beat di Pirates of Seychelles 3-1 on Friday for dia African Cup of Nations qualifying match. |
Wia dis foto come from, Daily Graphic Wetin we call dis foto, Charles Kormi Kudzodzi wey cari walking stick na di 80 year old leader of Homeland Study Group Foundation (HSGF) Meanwhile one High Court for Accra don give bail to de 80 year old leader of de group, Charles Kormi Kudzodzi wey dem keep de remaining seven inside police custody. |
Muhammadu Buhari say im no go contest third term to be Nigeria President |
E don join Wizkid as one of di pipo wey don win for dat category di most times. |
But Children dey normally spread di disease fast-fast, partly because dem dey mix with plenti pipo (most times for playground), but with dis virus, e no dey clear to what extent dem dey help to spread am. |
She tok say, from wetin dem learn from di Ebola palava, wey na only afta di worst of di Ebola outbreak pass, dem sabi di true situation of domestic violence. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON Round of 16: Osaze Odemwingie criticise defence tactics of Nigeria Super Eagles coach Gernot Rohr4th July 2019 AFCON 2019: Form your football formation1st July 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Laurent Simons, 8, get university admission afta im use just 18 months finish secondary school |
Although e come from very big family - im fada get 17 pikin from four wives - Samuel dey on im own wit e nanny dat day. |
The attackers dey wear bomb as belt, and di thing for explode, na wetin police talk. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rivers local council vote waka16th June 2018 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Dem say di medicine dey offer more protection against heart attack and stroke, if you take am before you go sleep instead of for morning, dat na wetin new study suggest. |
Chris Jackson / Getty A post shared by Clarence House (@clarencehouse) on Jun 16, 2019 at 4:00am PDT End of Instagram post, 3 Another thing we de for inside dis tori Video, Royal Wedding 2018: How Meghan fit change Britain royalty19th May 2018 Meghan Markle don do her final show for TV series Suits26th April 2018 Video, Royal Wedding 2018: How Prince Harry and Meghan Markle wedding waka20th May 2018 Meghan and Harry: Duchess of Sussex don carry belle15th October 2018 Royal baby: Duchess don born baby boy23rd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
He score 19 goals for Charleroi Belgium, where he dey on loan before dem permanent am. |
Ruth, Deborah, Hannah and Esther wey dey 10-years-old now. |
Nyesom Wike: Pipo dey use #UsmanDanFodioChallenge to support di chief di govnor yab |
Didn't seem to be the contents of the famous 3rd floor cash room :) Looked as if the company is moving out, but who knows... pic.twitter.com/vH0XzMFef0— ᑎIᑕKOᒪᗩY ᔕTOYᗩᑎOᐯ (@Svrakata) November 21, 2019 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, OneCoin Wetin we call dis foto, Dr Ruja come stage for Wembley as dem dey sing This Girl Is On Fire Dr Raju bin identify many weak points for society and she take advantage of am. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.