text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: Nigeria go use army fight bad gang29th January 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey tu...
Im call di teachers to understand that if anytin dey new or strange, den make dem create way to chook eye for di mata and see how to find solution to di wahala.
For di typical 40 watts bulbs wey people dey use for dia house, na like 128,900,000 bulbs na im dis new power increase go fit on at di same.
Amnesty report dey implicate Shell and Eni for Nigeria oil spill Crude oil dey kill pickin for Nigeria?
On Sunday MTN bin announce say dem go begin charge four naira for evri 20 seconds of using USSD bank codes and di sms 'bite belle' of millions of dia subscribers wey shout come outside.
21 September 2020 Wia dis foto come from, Obaseki Twitter/Facebook Di govenorship election for Edo state for southern Nigeria don come and go.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wetin dey inside di guidelines?
Other people dey wey be say na resignation letter dem drop, say dem no wan follow Trump work again.
Olusegun Obasanjo: "Atiku beta pass Buhari two times" Dem no support media player for your device Olusegun Obasanjo: "Atiku beta pass Buhari two times" 22 January 2019 Former president Olusegun Obasanjo don tok say as far as im dey concern Nigeria main opposition presidential candidate Atiku Abubakar dey two times beta...
(@Crixxboi) December 11, 2017 End of Twitter post, 2 Other fans feel say Drake fit don sign Tekno to im OVO Sound record label even though say e no dey clear how e wan take happen since Tekno currently dey signed to Made Men Music Group.
Small time, Nigerians go reach 200 million pipo 'Condom no go solve world over-population mata' Fertility rate wey dey reduce mean say nearly every kontri fit see dia population reduce by di end of di century.
Another thing we de for inside dis tori Funke Akindele Avengers film aproko: Why Nigerians dey jolli11th January 2018 Di first trailer for 'Avengers: Infinity War' don show29th November 2017 Nollywood: Five people wey become star from pickin7th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs S...
She talk say she dey fear for her life, and she no wan be "part of di people wey dey mock election" for her country.
"I fit dey calm and nice but I no dey take nonsense," she tok.
Biological clock dey real and woman egg fit finish - Michelle Obama Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor Di chance for IVF to dey successful as woman dey grow older dey small.
Wia dis foto come from, Getty Images Di Man City coach bin tok say di way bodi dey do am to win more trophy for England no be here so dis first win for di new season go sweet am for belle.
Wizkid Fever and Tiwa Savage hot sotey e dey make pipo stew Tiwa Savage don enter BBC 100 Women Di singer don enjoy plenti good news dis 2018 including her concert wey sell out for O2 arena, UK.
Third Mainland Bridge closure: Alternative roads to divert traffic on Africa second longest bridge and government plan for repairs
On 6 October, Nabongo wey dem born for America but im family hail from Uganda, complete her journey to visit all di 195 kontris for di world.
Illustrations by James Mobbs, translations by Rohan Nair, video edit by Yousef Eldin Another thing we de for inside dis tori Why couples for my area must do mental check before marriage - Kano chief5th February 2020 Maryam Sanda: 'Why cases of women wey dey kill dia husband still fit rise'28th January 2020 Video, Una t...
Nigerian pastor dem kill for China make gofment frown face
Spain lose dia first match for di 2010 FIFA World Cup finals and dem still win di tournament.
For plenty years doctor dem been dey warn people to stay clear of coffee because e fit affect growth and cause heart problem.
Obaseki) take police and thugs, wey take over di place right now, and e dey pull down di roof of di assembly house to stop dis pipo (di 20 APC lawmakers) from operating and cari out dia lawful duty, Oshiomole tok tok pesin add put.
Police cari am go court and on top five count charge but oga Adeleke say im no dey guilty on top all di accuse.
Why Nigerian Labour Union fit strike again N30,000 minimum wage: We go sack workers - Nigeria govnors Labour say di pipo wey dey help goment do tok-tok on top di mata no try at all, as e be say na dem drag dis mata like okra.
Shell oil spill: Nigerians lose for UK court Trafigura: Ivory Coast oil spill victims dey court Amnesty talk say Shell and Eni dey lie give people with di report wey dem dey publish ontop wetin dey cause di oil spill for Niger-Delta and how much di spill be.
Nigeria dey di same group wit Guinea, Madagascar and Burundi for di June Nations Cup.
Nigerian fighter beat Whittaker to win UFC middleweight title Kamaru Usman beat Colby Covington with no mercy to retain im UFC title By unanimous decision by di judges declare say na di Nigerian-born Israel, na im fight pass on di night.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Amena Khan dey middle Na big thing when dem announce Khan as di first model wear go wear hijab for haircare campaign.
Many pipo don ents social media to say dem gbadun di kain accolades di girls dey bring come di kontri for di sport of basketball.
Goment must to chuk eye - Amnesty Wia dis foto come from, YASUYOSHI CHIBA Wetin we call dis foto, SARS na special anti-robbery squad of Nigeria Police and for 2018 dem enta news wella because of how dem dey take do tins.
Jose Mourinho: Three reasons why pipo suppose respect di Man U manager 28 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For Chelsea na im start to call im self di 'Special One' Manchester United manager Jose Mourinho say make tori pipo "respect" am afta im waka comot from news conference as T...
pic.twitter.com/S4zucwXVYv— TEA1 (@Easytop1) December 19, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 The same fire that killed over 700 people in Abule-Egba on the 26th of December, 2006, has taken lives and properties again today in the same place, same spot and even wider than before.
Ghana First Demo: Thousands hit streets of Accra on top Ghana-US Military Deal Favour Nunoo , Ghana 28 March 2018 Dem reversion di late Ebony en song take do demma jama song, "muntu nu Oo muntu Nana, muntu nu Oo muntu Nana, adie oyeei yentiasie Oo."
"As e dey now, to preach contraceptive no go epp address our population mata, di only tin wey fit solve am na girl child education" di Emir add.
Another thing we de for inside dis tori Lake Chad fit disappear if we no sabi quick action - Minister28th February 2018 Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Di sun no go too dey hot by 205012th February 2018 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Video, President Buha...
Regarding di latest reports by some media like Sahara Reporters wey yan say Lance corporal Martins dey feared to be dead, Army spokesman Colonel Sagir Musa tell BBC say dem no get comment on dat.
Dem say goment fall hand well-well for wetin dem do.
Those wey dey below 30k we bring dem come 30k.
E no too dey show for di series but for Season 6 dem kill am wit arrow.
Another thing we de for inside dis tori 0:29 Video, See Nigeria Super Eagles players rep Pidgin, Duration 0,296th October 2017 0:58 Video, 'Lukaku no consult juju comot Everton, na tire e tire!
Taylor Swift dey run things for US roads Mr Eazi don go hard on Nigerian artistes Wizkid don 'shut down' London One particular punch line wey dey burst people head for social media na when Eminem rap say: "Racism's the only thing he's fantastic for".
According to Arton Capital, since President Trump enter office, countries no dey too welcome Americans again.
Fives signs to show say years of Lagos traffic dey destroy you For di past two decades (20 years), price of PMS neva dey stable for di kontri.
Wia dis foto come from, Rex Features Wetin we call dis foto, Mohamed Salah score Liverpool first goal for Etihad stadium.
Dominican Republic get over 100,000 slaves wey dey work for dia sugar industry.
According to di Index, na Seychelles be di least corrupt kontri for di sub-Saharan Africa even as di region na di most corrupt for di World.
We no ready leave our 'Lalle' to vote - Kano women Na natural hair make you African model?
SC Genotype: BBNaija Laycon 'revelation' and wetin you need to know about Hemoglobin SC disease 23 September 2020 Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Fans dey react afta BBNaija housemate and finalist for di lockdown season 5 edition reveal say im genotype na SC.
E advice all members of di party and oda citizens inside di state to remain calm, peaceful and obey di law.
May his soul rest in peace.
29 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images You dey read terms and conditions when you wan open social media account?
Authorities don put Yaoundé for alert "Investigate use of firearms and live bullets for stop Cameroon prison riot" - Amnesty De protest later change level turn to riot wit other prisoners security forces shoot for stop de disorder.
President Biya order military court for free Maurice Kamto and odas
As we no enta court, pipo weh deh di use justice know say we no laik de way goment di run justice machine and system, e add.
"Gofment no plan to seize lands from states, colonize territories or force Ruga ontop any partrt of di federation, gofment don clear dat one again and again say di programme no compulsory."
Also former Governor of Oyo State, Abiola Ajimobi and Nigeria President Muhammadu Buhari Chief of Staff, Abba Kyari wey bin both test positive to di virus, later pass on.
To add join di plenti police investigations, di family even put adverts for newspapers and sent out pipo wey go enta street to go look for Samuel.
Hitler Dadi no be newcomer for government work, im na di former Plateau State commissioner for special duties.
ONUA di new union wey pull out of ASUU wan do tins right, put students first 7 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Some members of Academic Staff Union of Universities (ASUU) for Nigeria don break comot to form dia own union wey dem call Congress of University Academics (CONUA).
E add say di NVP 2020 go also help attract specialized skills and knowledge from abroad, wey go assist di ones wey dey Nigeria.
I no blame ladies wey dey bleach their skin."
For Rihanna, na she write di song 'Diamonds' Some celebrities wey include - Justin Bieber, Harry Styles and Ariana Grande - don shout, 'fake news' wen fotos like dis don come out for internet about dem.
Dis way di demands of product from di kontri go determine di value of di currency.
Ghana arrest 'Western Togoland' group De group who dey call dema bodi Homeland Study Group Foundation (HSGF) say despite de arrests, dem go declare de territory independent state on May 9, 2019.
Another thing we de for inside dis tori Zainab Habib Aliyu: Saudi Arabia don release, anoda Nigerian Ibrahim Abubakar2nd May 2019 Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano30th April 2019 Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison1st May 2019 Za...
All dis storms dey always carry waka inside di month of August and September, and dis period na wetin sabi people dey call Hurricane Season.
But three days afta, Zuma resign - dis time for real.
Peoples Democratic Party (PDP) condemn and summon Senator Abbo, wey be member of dia party.
"We get for gree say de circumstances now for Anglophone regions no warrant elections.
For dis area, traditional mata wey concern death and burial na only men dey handle am.
Dem bin reduce di pump price of petrol, wey Federal goment still dey control, to N125 per litre from N145 per litre on March 18, 2020, effective March 19.
Dem also don win more matches pass any oda team with (32) in total.
Kenya don export dia first crude oil 26 August 2019 Wetin we call dis foto, Kenya dey hope to begin produce oil main-main by 2024 Kenya don export dia first batch of oil as Presido Uhuru Kenyatta tear rubber di crude shipment from di port of Mombasa on Monday morning.
"Nigerians no need goment N5,000 Conditional Cash Transfer" Meet di poor pipo wey Nigeria goment dey pay N5000 everi month Wetin we call dis foto, No be today pipo dey para say dem dey pay for light wey dem no dey see Di megaproject go cost $5.8 billion - 85% of dat money na borrow money from China.
Corbyn talk for di British Observer say dem suppose comot Johnson from di government work im dey do because im dey ''spoil things for Britain'' and im dey ''put British people for danger.''
Another thing we de for inside dis tori President Buhari don receive Senate President, Speaker for London Senate President, Bukola Saraki and Speaker, House of Reps, Yakubu Dogara na the latest people to go London go visit President Muhammadu Buhari17th August 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na ma...
Dis dey come afta Uefa ban Manchester City wey be di current Premier League Champions, from European football for di next two seasons.
Wia dis foto come from, NBS Wetin we call dis foto, Di rate of unemployment frm 2014-2020 But NBS add say, "rise in di unemployment rate no mean an increase in job losses.
Last week, the World Health Organization (WHO) bi say proof no dey for show say de merecine for Madagascar, weh dia president launched di cure coronavirus.
Dis category of pipo na im dey correct.
'Make una no use Google do war drone' - workers Facebook wan train 50,000 youths for Nigeria Why Google staff dey provoke Di Deputy Govnor, Lagos State, Idiat Adebule on Thursday say CodeLagos programme dey happun for 648 schools for Lagos state and na way for "interactive handshake to shele between coders and investor...
According to Speaker of Parliament no be "fair" on gays den lesbians for Ghana, he be one person who dey fight against demma rights.
Fibre - e no be di sexiest thing for di world but one major study don dey investigate how much fibre pipo gats chop and dem find out say e get correct health benefits.
E give shout out to Deontay Wilder and also call am 'Warrior.'
Why Morocco loose di 2026 World Cup bid to US, Mexico and Canada 14 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Morocco don try to host di event five time before and Fouzi Lekjaa, di President of Morocco Royal Football Federation, bin hope say dis na dia chance Morocco bin drag to host di Fif...
ECOWAS Chair reveal say de Mali coup leader Col. Assimi Goita who be part of de meeting agree say upon en arrival for Mali, he go start engage de National Committee for the Salvation of the People (CNSP) on how dem go to implement de ECOWAS meeting agreements.
oronavirus in Nigeria: President Buhari don extend Lagos, Abuja, Ogun lockdown by 14 days 13 April 2020 New Informate 14 April 2020 Wia dis foto come from, Presidency Nigeria president, Muhammadu Buhari don extend di lockdown wey dey for Lagos, Abuja and Ogun state to anoda 14 days.
Carl Ikeme don retire from football "Carl Ikeme na pesin wey dey dedicated, committed anytime im dey play for Super Eagles.
Transfer News: Iwobi, Smalling and oda transfers wey fit happun before di window close on Thursday
Goment wan close Black Volta Bridge 15 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Experts say dem suppose do repair work for evri bridge evri five to ten years Ghana goment go close Black Volta Bridge for Wenchi-Bamboi road northern region on Thursday to do maintenance work.
Victor Lindelöf: Swedish footballer & Manchester United defender receive thank you from police afta e catch handbag tiff 25 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Victor Lindelof joined Manchester United from Benfica in 2017 for £31m Manchester United defender Victor Lindelöf don turn ...
Both for public and private too, she stand on her ground say her plan na di best and only way to deliver concerning di referendum result witout any quanta to di economy.
Years back, di Muslim community bin dey look for land to build dia mosque, and di Berom pipo bin give dem land for free, to take build.
She is great and I love her Art.
Why doctors dey for Nigeria government Dem no support media player for your device Why doctors dey for Nigeria government 6 September 2017 E don enter three days now wey resident doctors for Nigeria dey strike.
You fit still take any of dem wen your menses don alredi show.
Skip Twitter post, 2 Davido sealing the Victory for NG Men as he scores late on a Cold Night at the Chioma Stadium in London.
Ghana court charge senior military officer plus civilian suspect wey dey behind alleged coup plot