text
stringlengths
21
14k
Di tin no go good because already, to even pay di one we dey pay before dey worry us because of di way di economy is.
10 tins you fit do to make life beta for pipo wey get Autism "To sabi di day wey any calendar date fall on, na gift," Emeka tok.
'Nigeria fail to assist victims of human trafficking' Who be Jeffery Epstein?
Dey big so tey di company wey dey produce di timber come be one of di biggest organisation for di state.
Another thing we de for inside dis tori Video, Chukudu: Di wooden bike wey dey help young men for DRC2nd November 2017 Ecowas Heads of States Chairmo condemn Ethiopia failed coup five days afta27th June 2019 President Beji Essebsi dey hospital, as Tunisia dey shake ontop twin bomb blasts27th June 2019 Top Tori FG ban F...
Neither im team or Eminem imsef don release anything about e health so far.
So depending on wen di strike last reach e fit affect dat one.
Di agency conam say two pipo burn die inside di fire and dem don cari dem bodi go mortuary.
Skip Twitter post, 1 Dear France, Congratulations on winning the #WorldCup.
#TheHeadies— Captain Slab (@umxrbello) October 2, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Argument upon argument, blow, slap, law matter don enter all di drama as dem dey find who go takeover.
Christiano Ronaldo don leave Real Madrid dey go Juventus Ronaldo bicycle kick dey sweet fans die But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am.
World Cup 2018: Gianni Infantino no happy say Africa quick comot
Oluwashina Okeleji wey bi BBC tori person say: "depending on wetin your uncle tell you, na different scoreline sef."
"Im girlfriend inside di video before e go viral na third year student of Accounting for di university, afta we chook eye, dem expel her as she break di University rules and regulations.
Call all dose we get arm to put de arms for shiddon tok".
Im come drive go Trèbes, enta one supermarket come dey shout, 'I be soldier for Daesh!'
Ray of Light (1998) and Confessions on a Dance Floor (2005) chop Grammy Award.
Tori be say, di attackers carry machine gun enter di village and dem start to attack villagers.
For ameliorate cocoa production, Cameroon sign convention with 'Chocolatiers and Confiseurs' for France and na for seka dis collaboration weh Bellion kam teach farmer dem for Cameroon.
Di team wey go move forward among di two of dem go depend on Napoli result for Anfield.
Dem dey plan to show di six-part of di drama for 2019.
Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her "Na heartbreak say dem kill Hauwa Liman" Good Samaritans Wit dia elder broda for front, di family of di girls try raise di money but dem no fit meet up.
Police tok-tok pesin inside di state, Gambo Isah tell BBC Pidgin say five young children na im die and six oda pikin injure.
Most Ghanaians bore say di security forces use enraged extreme force on civilians as elections dey happen.
Rodney "Darkchild" Jerkins, producer; Joseph Hurtado, Jaycen Joshua, Derek Keota & Miki Tsutsumi, engineers/mixers; Colin Leonard, mastering engineer TALK Khalid Disclosure & Denis Kosiak, producers; Ingmar Carlson, Jon Castelli, Josh Deguzman, John Kercy, Denis Kosiak, Guy Lawrence & Michael Romero, engineers/mixers; ...
Juventus: Cristiano 'Ororo' Ronaldo don finally score first Serie A goals
Wia dis foto come from, MTN How Payment Service Banks go work for Nigeria Dem go operate for villages.
Mourinho wey come from Portugal, and dey 55-years-old, win di League Cup and di Europa League for Old Trafford.
Tori be say oga Magufuli call Albert Chalamila for phone to tell am say im do good job say e "for don flog di students more."
According to wetin dey di statement, pesin fit collect to two or three years imprisonment based on dis kerewa inside car for public.Oga Oti add say na di same tin wit section 231 of di Criminal Code Act wey dey for Federal law and also apply to states wey no be northern states wia Penal Code dey applicable also make In...
Another thing we de for inside dis tori Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president5th July 2018 Amaju Pinnick sack: How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign2nd July 2018 Nigeria vs Croatia: Only defensive Super Eagles fit stop di Blazers16th June 2018 Top Tori...
E say "dis na where we dey; as mafia state...where dem go blow you scatter to pieces if you do wetin be your right."
Dis kain thinking don bring up concept of just friends wen pesin ask wetin be dia relationship, dem fit say "just friends".
pic.twitter.com/8iwWOTmbEm— Bolt South Africa (Taxify) (@Boltapp_za) March 7, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Tbh I feel Taxify is a bette name lots of companies even delivery logistics use bolt please look up on this before going further— Bobby Obreezy (@bobbyleumas) March 7, 2019 End of Twitter post,...
For di second leg of dia quarter-finals, dem win 4-3 to qualify.
Wia dis foto come from, MUJAHID SAFODIEN/AFP Wetin we call dis foto, Girls and women dey travel from far to attend di festival so dat dem sef go fit follow for pipo wey di king go choose as wife.
Trevor Noah, Madonna react to Dr Stella Immanuel demon sperm, masturbation claim Faccebook, Twitter and YouTube pull down di video say di Doctor dey spread information wey no true and promote drug wey di World Health Organisation (WHO) no sanction.
Di idea na one olden days belief style wey dem call 'Kundalini'.
Thank you lord for the many blessings in my life continue to shame those waiting for me to be shamed #RollsRoyce #RoyceRoyceCullinan #RR #AllMine #EeCarryStarLight #EeCarryShootingStars #EpainThem A post shared by HUSHPUPPI (@hushpuppi) on Jun 6, 2020 at 2:30am PDT End of Instagram post, 1 For im official Instagram a...
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 Davido collect Best African Artist for 2017 MTV EMA13th November 2017 Golden Globes: Why people wear black dis year award?8th January 2018 Top Tori Buhari okay special salar...
Na either your country never register for di Olympics or di Olympic Committee ban your country.
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 20...
Dem be: Nigeria, Senegal, Egypt, Morocco and Tunisia.
Another thing we de for inside dis tori Video, See wen Zimbabwe army takeover TV station15th November 2017 Zimbabwe: 'E be like say na coup'15th November 2017 Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?16th November 2017 Robert Mugabe five quotes15th November 2017 Zimbabwe: Reactions after army threaten to take ov...
Skip Twitter post, 1 Menzgold investors looking from afar like .
oko Haram kill 65 pipo, attack mourners for North-East Nigeria 29 July 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Borno state na hot centre for militant islamist jaguda pipo -Boko Haram and dia oda jaguda group wey be Islamic State in West Africa.
Summary Six vice presidential candidates go argue why dem suppose win 2019 general election Dem go torchlight ogbonge mata dem like health, infrastructure, education, security, corruption and power Use #BBCNigeria2019, #NigeriaDecides and #ThePeoplesDebate2019 take follow us for Twitter, Facebook and Instagram Na 7pm N...
Di place wey get di Iron Throne for di tv series, King's Landing dey for Dubrovnik for Croatia.
Another thing we de for inside dis tori Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 'Logo Benz' by Lil Kesh and Olamide dey promote yahoo-yahoo and blood money?21st December 2018 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 Naira Marley,...
Wetin Police tok be say dem dey charge am ontop accuse say im join hand wit im thugs to carri arms shoot one police officer, Sgt Danjuma Saliu wen im dey duty post for Kogi state for July 2018.
Another thing we de for inside dis tori Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am'29th May 2020 Justice for Chima: 'We don get ova 5,500 petition to demand justice for Chima and Ikoku four'10th February 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit chang...
E no dey clear now whether as di midfielder don train today, di manager go change im mind for tomorrow game.
Wia dis foto come from, EPA Prince Harry say "positive" coverage of dia recent tour to Africa don expose di "double standards" of "dis particular tori pipo wey dey write bad about her almost everi day for di past nine months".
Kissinger Ikoku wey be lawyer tok say Nigeria constitution no make provision for lawmakers to dey receive pension for di kontri.
ria election 2019: NBC sama NTA, Channels, odas N500,000 fine for election coverage wey break rule 2 March 2019 Wia dis foto come from, NBC/Twitter Nigeria Broadcasting Commission don sama 45 stations, including Channels TV and Nigeria Television Authority N500,000 fine ontop accuse say dem no follow di rules wey dem g...
Major General Muhammadu Buhari: See di tins wey Nigeria see under im regime as Military Head of State
From third grade until di time e enrol for university, e support imself wit di money wey e earn from cleaning shoes afta school.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: Nigeria go use army fight bad gang29th January 2018 Video, Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa'23rd February 2018 Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka13th February 2018 'I go carry Nigeria go di next...
Inside statement wey Adeleke family pipo release, dem praise di judgement well-well.
But dem bin di number four ranked team for di world and dem go dey hope say dem fit copy di success of di men team, wey win last year World Cup for Russia.
Dis state visit no be only to provide opportunity for di two presidents to tight di political, economic, social and cultural relations wey dey between dem kontris, na to also create space to tok on mata wey concern mutual interest of di continent and global governance.
Dem no support media player for your device Nigeria: How area be dis Christmas?
"My sister, even dat amount na World Bank standard.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: Army don hold Robert Mugabe for 'house arrest'15th November 2017 Zimbabwe: How Mnangagwa take different from Mugabe?24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators...
Tori be say, soldier for 3 Battalion for Delta state bin torture one community leader Citizen Freedom Odiete.
Wia dis foto come from, Ray Pierse/Getty Wetin we call dis foto, Commonwealth Games na one of the tins wey di organisation dey take bring im members together.
Lord Andrew Lloyd Webber and Sir Tim Rice also reach EGOT status afta dem win Emmy for 'Jesus Christ Superstar.'
Another thing we de for inside dis tori YOU DON SEE LATEST TORI WEY CONCERN EKITI ELECTION: Tins don begin dey scata Nigeria main opposition Peoples Democratic party - PDP claim say di July 14 Ekiti governorship vote na rigging full inside.16th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil...
And you no go blame such people because e be like say na every few years ASUU dey go on strike.
Skip Twitter post, 1 Hundreds feared buried in this #SierraLeone mudslide.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Den di clap back begin enta.
APC talk-talk person, Lanre Issa-Onilu, yarn tori pipo for Abuja, say afta di election, Obasanjo go realise say im no be God.
Many people dey believe say to dey smoke shisha no dey bad like dat, even as dem dey put things like mint or fruit flavour inside am, but for di UK, doctors don talk say dat one na big lie.
Im convoy try to dodge police dem wey dey ground so people no go gather do 'I no go gree.'
"No be kidnapping and slavery to cari pikin come world dem force am to get career?"
Godwin Obaseki of Edo State fresh warning for Adams Oshiomhole, im & Shauibu collect INEC Certificate of Return as court set up Governorship Election Tribunal
Notable pipo for di previous goment like Diezani Alison-Madueke and Sambo Dasuki na part of pipo wey dem investigate.
"We go apply for payment service banking licence for Nigeria by next month," na wetin im tok.
Flood kill 7 pipo, render plenty pipo homeless for di north-eastern part of Ghana 8 September 2020 Wia dis foto come from, @EFO DELA/TWITTER At least seven pipo don die and many others don dey homeless afta several days of serious rain for di north-eastern part of Ghana.
Another thing we de for inside dis tori Katsina Jibia flood: 'How water cari my wife go Niger Republic'17th July 2018 Image gallery, Katsina Flood: See how flood take scata Jibiya community wia over 45 pipo die17th July 2018 Katsina Flood: Plenti pipo still dey miss17th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know abou...
"Make you no just get up den go Korle Bu," Mr Manu talk some media people Wednesday after pictures circulate for social media which show how di hospital make crowded.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Anoda Nigerian-American dancer and actress Kendra "K.O" Oyesanya also be part of di pipo wey dance for Beyoncé.
For di return leg Dzeko score afta six minutes to give im side di lead before De Rossi penarity and Manolas header give di Italian side victory on away goals.
Dem say dem go use twenty million naira to buy grinding machine for Agege, Lagos State.
Im surrender im WBO welterweight title to Jeff Horn of Australia but now im dey consider to return to di ring for 2018.
Peter Okoye or Mr P now, of former group Psquare yarn about family and business for 'question till mouth pain you'.
Na im be di pesin wey bring di online midnight prayer wey dem dey call "Hallelujah Challenge".
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 FIFA bin say dem go lift di suspension if di kontri goment allow di football oga dem resume office and take control of di SLFA bank account.
Another thing we de for inside dis tori Pipeline explosion: Seven more deadi bodi don appear from explosion for Kom Kom24th June 2019 Radio Bayelsa shut down afta early morning fire outbreak2nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour w...
But for now all dat one don march break inside Nigeria commercial capital wey get at least 20 million pipo wey dey live inside.
Di ICC president and im two vice-presidents dey give di ICC focus and direction.
The tori wey dem dey tell us when dem run come Uganda dey terrible," Hussein tell BBC.
Di Nigerian road wia 47 accident happen for one month
But for some educationist for Nigeria, di age limit to enta University for di kontri, na for di good of di pikin dem.
Liberia: President George Weah go cut im salary 30 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Weah, wey be di first African to win di Ballon d'Or football award, lead with 39% for di first round of di election.
Grammy: South Africa group Ladysmith Black Mambazo don win
"I just dey tire well-well, I beg make goment come help us from dis kind of tin."
Valencia Love pay di $100,000 bond for February before she go court say she want her money back.
Court for Yola agree say di former govnor guilty and knack am five years for prison but appeal court for di state later comot Ngilari for prison.