text
stringlengths
21
14k
Rihanna go visit di West African country for her role as ambassador for di Global Partnership for Education (GPE).
France: 'Car attack' don wound three students
According to local media, di officers dey talk say government use Defence minister, Mansur Dan-Ali, and army chiefs to comot dem.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cadets inside Libya armed forces dey perform manoeuvres during dia graduation ceremony on Monday for one military academy inside di eastern city of Benghazi.
UN Cameroon say e be important for protect civilians
I no advise anybodi to go with road.
Knowing all you have been through physically to come back and do what you just did today?
Nigeria: Road Safety Commission sack 25 'We no increase motor registration price'-Lagos gofment Ghana: Drivers go fit begin use local language do exam Morakinyo come explain say person na im go decide di type of license e want as.
But di same sabi people talk say 30% chance dey say vitiligo sufferers fit carry am for blood, transfer am to dia pickin for belle.
Ogbonge actors wey she list say dey di movie na; Richard Mofe Damijo, Joke Silva, Osas Ighodaro, comedian broda shaggi, rapper M.I Abaga and many odas.
Diabetes dey happun wen di body no dey produce insulin or e no dey work as e suppose be.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Who employ Abdulrasheed Maina?24th October 2017 Nigeria: President Buhari don sack Babachir Lawal and Ayo Oke31st October 2017 Nigeria: Corruption mata wey still dey President Buhari table25th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil...
Di kontri wan also close all education institutions from Friday, while dem go close down churches and mosques for one month and put restrictions for public gatherings, weddings and funerals.
Another thing we de for inside dis tori Why local rice cost pass foreign rice for Nigeria21st June 2018 Parboiled rice dey bad for di body?3rd April 2018 Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Video, Nigerians jolly for Jollof rice festival22nd August 2017 Top Tori FG ban FS...
Search Operation kontinu Di military don kontinu to evacuate di pond plus launch search operation for di area.
Apple beat Silicon Valley rivals like Amazon and Microsoft to become di first to reach di $1 trillion value.
Ndi di wanda why governor di lift ban wen too much insecurity dey for de quarters dem and pipo di fear for dia lives.
Acting Director Army Public Relations, Colonel Sagir Musa tok for di statement wey im sign say di evil act dey completely unacceptable, bad and also dey against di law of di Nigeria army especially dat of respect for odas and dia fundamental rights.
For im judgement, Justice Hussein Baba-Yusuf say every member of di party dem must follow di rules wey dey inside di party constitution and must obey am.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone leaders: Lawyers want make dem try dem for Nigeria court11th January 2019 Cameroon: 79 pikins, principal, two teachers plus driver na im dem kidnap for Presbyterian Secondary school Bamenda5th November 2018 Why Anglophone Cameroon groups set up war tribunal9th...
Another thing we de for inside dis tori Lagos Na 2nd Worst Place to Live in di World- Economist One report wey Economist Magazine Intelligence Unit publish don describe Lagos as di city wey be the second worst place to live in di whole world.17th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban...
Some Alachu residents just now no get place for sleep, as army burn dia houses, destroy cargo afta deh kill two of dia colleagues.
Early results show say na rich businessman Moshood Abiola dey win but Gen Babangida do u-turn cancel di result wey vex Nigerians.
"Di officer dey with CID (investigations department) for now but e go face our internal court process, wey go likely sack because of wetin im do and from there we go charge go court for am to face justice."
But before dis plan go begin work, di Office of Management and Budget (OMB) must approve am.
It is a record of failure that they’re not here.
Napoli seal record deal for Nigeria striker Victor Osimhen wey don become di most expensive player for Africa See when di 2020-21 Premier League season go start and end Aubameyang come score another goal for di second half to beat Chelsea 2-1 and win di FA Cup for a record of 14 time for Wembley stadium.
Im get National Certificate of Education wen e graduate from Rivers State college of Education.
Macron don troway salute give pikin wey draw im photo
Di former barber say fear catch am small after Hisbah and DSS invite am go dia office but say na just advice dem give as per say media just dey carry im news anyhow.
I ask to speak to someone, dem immediately tell me say di team tok-tok pesin na dia best-known player - wey be Manchester City star Emmanuel Adebayor.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Di parents say dem no collect any moni from her and she too no pay dem any moni.
Yes, e no too follow for Ramadan mata, but plenti health advice wey pipo go hia for chat and social media be say make pipo eat well well.
Lt Howard Black tell di BBC say dem fit charge di suspect for law in di city wey ban anyone to poo-poo and piss outside.
Now im dey do security work and im wife dey fry yam for road side.
Dem fit do di test any wia as far say NCDC don give di Test service provider approval.
Di next thing na to fire live bullet.
Ghana Water Company said nah you’re not getting water.
Dis programmes na to make sure women and youth participation for governance, industry, climate action and agriculture.
Interferons na group of chemicals wey di body dey release wen e dey under attack by virus.
Another thing we de for inside dis tori ''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy19th August 2017 Onnoghen: Nigeria lawyers dey protest Chief Justice suspension28th January 2019 Buhari: Nigerians react as Aisha hail di president 'incorruptible GMB'17th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate...
Five tins Buhari tok for UN General Assembly Judgement day for Atiku vs Buhari Poverty Atiku tok say everything no well as Nigeria be di headquarter of ogbonge poverty for di world and plenti children no dey school.
Di odas na from Pakistan and Yemen.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Although di suspects belong to different-different criminal gangs dem, na di spiritual god father Salisu Abubakar dey command all of dem, di statement bin tok.
Im work don carry am waka around di world.
E come yan say di 12 stations for di train still dey under construction and e go dey completed for di 1st quarter of 2019 and dem don renovate some of di houses wey dey di railway village for staff.
Mr Domelovo since en appointment lead de fight against corruption in a fearless manner wey make people consider am as a true anti-corruption crusader.
How Bishop dey protect Moslems for CAR UN dey raise alarm over hunger for 9 African countries Central Africa di struggle with economic reform Now so for CAR, 2.5 million pipo need assistance, more dan 568,572 displaced pipo outside and 400,000 inside, deh moni weh deh need na 515.6 million dollars, but na only 9.4 perc...
Another thing we de for inside dis tori Waec literature expo: West African Examinations Council expose how Literature in English 2020 expo, oda exam paper questions and answers dey leak across Nigeria21st August 2020 Lisa Hanna: Meet di Jamaican 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok22nd August 2020 F...
Dis na one of di projects wey authorities say dem don dey use, wey make di way people use road as toilet to drop from 71.9% for 2010, to 49.2% for 2014.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims22nd September 2018 Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 0:43 Video, Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims, Duration 0,4322nd September ...
no be true at all, na big lie."
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel Killing: Police parade fourth suspect20th September 2019 Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'IPOB na terrorist group'21st September 2017 Obasanjo on Biafra: Wetin Nigerians dey talk12th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste...
Not with the current state of our fragile insensitive law enforcement agencies.#StoptheNCDCBill pic.twitter.com/kG0nnywVhs— Iman (@iman_1) May 1, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 DOESN'T THIS NCDC BILL REMIND YOU OF DECREE 4 OF 1984?
According to National Geographic report, na dem bi di main flesh eaters more dan 20million years ago.
For 1996 poliovirus paralyse more than 75,000 children across di continent - everi kontri dey affected.
as blast casualty dey increase BBC don find out say na just false and unfounded claims wey dey spread, blaming di "nuclear bomb" on di US, Israel or Hezbollah.
Nikyu tell say "we regret plenty as we no qualify for de competition, but, we don take de defeat.
But di member wey e accuse say do am ansa say, "No be me do am.
Anglophone crisis: Defence Minister don promise for punish soldier weh e rape ngondere 25 July 2018 Wia dis foto come from, Facebook Ministry of Defence Wetin we call dis foto, Cameroon Defence Minister Joseph Beti Assomosign One soldier weh e rape ngondere for Cameroon appear for court and Defence Minister don promise...
Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply Nigerian Air Force don begin dia 2020 recruitment - Follow dis steps to apply To help solve dis challenge, President Muhammadu Buhari recently approve di sum of 75 billion naira to take establish di Nigeria Youth Investment Fund, NYIF.
Gunmen don attack major hotel for Afghanistan 20 January 2018 E reach four gunmen wey attack Intercontinental Hotel for Afghanistan capital, Kabul.
Tori pipo VRT, bin show feem of 23 mattress wey one Belgium company wey dey make bed, arrange to carry go Russia.
Retired Pope Benedict warn Francis make e no reason marriage for priests
End of Facebook post, 1 Ghana: Wetin be scores for Nana Akufo-Addo?
Opposition parties don say dem go enter street for two days, starting from Wednesday 18 October to Thursday 19 October.
Dem tell me say dem come from IG's [di Inspector General of Police] office inside Abuja and say I need to sign dis letter and acknowledge am," Dakolo tok inside interview with di Guardian.
Di name na Hwasong-14 and dem say e fit hit any part of di world (US say dat one no fit happen) 6 August: UN members nod head as one to ban North Korea make dem no export coal, ore and other raw materials and also reduce investment for di country.
Who suppose pay for health/education/post office service?
Why Anglophone Cameroon groups set up war tribunal
HAN quarter final results 28 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, CAF comot 2018 African Nations Championship hosting right from Kenya because dem no meet di requirements Host Morocco and Sudan don book dia semi-finals ticket for di African Nations Championship.
But plenti factors, like her age and say she no too fit walk neva make her do di journey.
Burna Boy win Best International Act for BET awards, see di oda winners Wetin Nigerians dey tok about Beyonce 'Black is King' new album Wia dis foto come from, Getty Images Twerking land her inside trouble During her first year for Prairie View A&M University, Houston, she and her two besties, Kelsey and Daren bin turn...
If anytin happun we go hold di man responsible," na so Iruafemi tok.
E advice for pikin dem make de tok wit dia parents dem.
President Buhari also talk say: "I dey beg Nigerians wey get ideas and wey dia bodi strong make dem no just sidon dey wait for government job".
Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt
Di speaker order say make dem search everywhere but nobody see gun.
Dis na according to report wey Amnesty International release on Tuesday.
Another thing we de for inside dis tori UK Brexit palava: Boris Johnson don resign9th July 2018 Theresa May: Where UK Prime Minister go visit for Nigeria28th August 2018 Brexit: 'I no know wetin go happen to Nigerian students'13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours w...
Constant Omari Selemani to come study di situation for di country.
"Truth be told, di arrival of dis virus to Muslim kontris na sake of our own actions.
https://t.co/OFNWRspXaI— Ozzy Etomi (@ozzyetomi) December 18, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Who describes a 5-year-old's shorts as "bum shorts"?
Zeal don meet pipo wey dem don make stay for hospital six to eight weeks afta dem don discharge dem.
Gen Chiwenga word say military fit put hand for wetin dey happen for Zimbabwe na on Monday, inside news conference for army headquarters where senior army officers surround am.
Social media too don join epp tins wella as you fit dey ontop social media promote your bizness, any type at all and get customer.
Di oga tok say di use of many drugs like codeine don drop and e dey hope say soon Kano go become drugs free but dia challenges dey move to oda drugs now.
From charity work, to many vacations for places wey sun dey shine to investing for im pikin dem school, dat na how Obama dey spend im millions.
Tok-tok pesin for im APRC party don deny di accuse against Oga Jammeh.
Tori wey we gather say e take like 20 minutes before everything calm down.
But goment use na hamma and dis ginger dia support for separatist, Francophone Africa Analyst for UK-based Chatham House tink-tank Paul Melly tell BBC.
Your NIN na im be your identity, no be card."
Another thing we de for inside dis tori Patrice Nganang: US dey drag Cameroon for rights violation1st February 2018 Cameroon secessionist: Northwest, Southwest for craiy die mood after leader extradition31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me ...
J. Cole for Lagos: Nigerians dey vex for Americans
US Geological Survey talk say di quake hit about 300km south-east of Kodiak for depth of 10km around 00:31 (09:31 GMT).
Another thing we de for inside dis tori President Beji Essebsi dey hospital, as Tunisia dey shake ontop twin bomb blasts27th June 2019 Tunisia don ban niqab for goment offices5th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innova...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon's Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - the rebels fighting for independence4th October 2018 Authorities go fit open investigation for exams boss kidnap - Governor20th March 2018 University of Bamenda say Cameroon army no kill five students13th July 2018 Anglophone...
Climate change get hand for fight-fight between herdsmen and farmers?
Tori be say di indigene use block nack di Fulani boy for head and e die immediately.