text
stringlengths
21
14k
Na four oda African kontries aside Nigeria dey write di WAEC.
Why we dey hold Babachir Lawal"
Another thing we de for inside dis tori Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari1st May 2018 Video, 'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase'2nd May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria1st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kanye West don deny wetin im tok about slavery 26 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kanye West don release im sixth studio album wey im call YE American musician Kanye West don tok say wetin pipo understand for im tok about slavery no correct.
"Di next day, dem don plan make e do im final brain wave test to call im time of death, but im vitals ( brain, heart, liver, lungs, and stomach) charge so dem cancel di test."
Di killing of one Soldier and one officer of Nigeria Security and Civil Defence Corps NSCDC for Gio pipeline, Ogoni last year.
Dem say e dey for di core of our existence.
Players were go miss di match on top injury include: Neven Subotic (sick), Captain Marcel Schmelzer (ankle ligaments) and defender Marc Bartra (groin) no travel go London.
So dis kain mistake no be somtin im dey do evri time.
Meet di candidates wey wan become Govnor for Osun State Four days to Osun election, police wan cari Senator Adeleke go court Fire for fire as Osun governorship candidates jam for BBC Yoruba debate Forty candidates dey contest who be di next govnor for di state.
"Pipo dem weh we no know wusai deh komot wan kam start trouble", Ngaha add.
Di Federal Ministry of Health for Nigeria don increase screening measures for di points of entry.
Skip Twitter post, 3 The Boers never butchered Nigerians in apartheid #SouthAfrica.Black South Africans have forgotten the role Nigeria played in their liberation.Had it not been for us they would still be nothing but hewers of wood and drawers of water.#XenophobicAttacks #Xenophobia @GovernmentZA— Femi Fani-Kayode (@realFFK) September 3, 2019 End of Twitter post, 3 As pipo for Nigeria dey react, South Africans for social media dey also chook mouth on top di mata.
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: Kano youths dey vex wit police wey no allow dem protest One youth group for Kano State dey accuse police say dem deny dem dia rights to peaceful protest ontop video wia dia govnor dey collect moni.15th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di third pesin no suffer any serious injury.
If you be fitfam, Surulere good for you to stay.
From now on make una call me First Lady - Aisha Buhari Okorocha: Politicians must thief So as e be oga Sanwo-Olu drop one title, come pick up anoda one.
Na one documentary wey BBC do for television wey dem call ''Dementia, football and me'' wey focus on former England International, Alan Shearer na im dey ginger di sabi people.
BBC Pidgin tori person Daniel Semeniworima talk with plenty people wey go di Felabration for jolification, including Femi Kuti, wey be Fela first son.
Benue pipo say Buhari visit dey political
Another thing we de for inside dis tori Clarence Seedorf: Cameroon don sign Champions League winner as new coach4th August 2018 Clarence Seedorf don land Cameroon to start work as Indomitable Lions coach9th August 2018 Nigeria vs Cameroon: How Super Eagles knock out Indomitable Lions6th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Iran attack US: How di kasala fit affect West Africa
Another thing we de for inside dis tori Transfer News: Iwobi, Smalling and oda transfers wey fit happun before di window close on Thursday7th August 2019 Man Utd sign defender Maguire from Leicester hand for £80m5th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Nigeria 2019 Elections: Atiku Abubakar don promise to complete di East West road if im win
2016, court for Chicago, Illinois rule say Kashamu must answer im drug accuse Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Because of this, di court don bring out arrest warrant."
Dat na why, only di ones wey get who fit help dem with money dey fit gather evidence.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Papa of basketball player LiAngelo Ball talk say ‘dem dey try to make big deal out of nothing sometimes.’ Mr Ball tell ESPN say Mr Trump no give any help to di players.
Wia dis foto come from, Getty Images Just like Ghana, Nigeria also follow ban products wey get mercury, hydroquinone and corticosteroids but dem neva completely ban everi-everi on top skin lightening products.
Garba Shehu, wey dey rep di presido for media mata, say e no true say oga Kyari collect N29million bribe to award contract.
Tessa Thompson character Valkyrie - wey Thor make di King of New Asgard for di last Avengers film - reveal wetin di "first order of business" go be for her inside di feem.
E tok say di council agree to pay di new minimum wage and oda adjustments money give civil servants starting from September.
Melania Trump Africa trip: How Ghanaians dey see di US First Lady
Driver's License Driver's license na official document wey di permit pesin to operate one or more types of motorized vehicles, such as a motorcycle, car, truck, or bus for public public road.
On di other hand, Palestinians say East Jerusalem na di capital of di Palestinian state wey dem wan create for future.
APCCopyright: APC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Cholera sickness don kill pipo for Cameroon/Nigeria boundary village 'Deh jealous ma pikin troway e epilepsy' "We di buy de merecine dem for Central market, and de good because na for there all man di buy".
remature babies: Pikin wey dem born for 22 weeks of pregnancy 'go fit survive' By Nick Triggle Health correspondent 23 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Improve survival rates for premature babies mean say e don dey possible now to save di lives of pikins wey dem born for 22 weeks, guidance tok.
Tori wey land be say kasala and postponement happun for some states like Lagos and Imo.
Di major reason na because of Katie Coates, wey start di International Pole Sports Federation (IPSF) and don dey campaign since.
Among di 30 payers, Rohr give first call-up to Kano Pillars striker Junior Lokosa and na dis addition scatta social media.
Cardi B go release new album for April
Na dat day Messi announce imsef to di world.
''I been don verify my credentials, do my Biometrics but I never finish di screening before dem come pursue us,'' na wetin she talk.
Today confirmation na big boost for United manager Ole Gunnar Solskjaer, as im continue to dey prepare im squad for dis month resumption of competitive football.
"Because you see ehn e get inside di lungs and go do very well on dem, so e go dey interesting to check dat," im tok.
Lawal Danjuma wey be personal assistant to di commissioner of education tell BBC Pidgin say dem sack di teachers because dem dey illegal as per say na some pipo smuggle dia names put.
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Doctors dey use Ultrasound scan check weda woman don get Fibriod.
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump don launch im 2020 re-election campaign, see three tins you suppose know di 'KAG' campaign19th June 2019 US visa documents go now include your social media accounts2nd June 2019 Why Zimbabwe ban foreign currency26th June 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Video, 2018 Komla Dumor award-winner Waihiga Mwaura26th September 2018 Video, Nigeria: Amina Yuguda don win BBC Award19th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Bill top any right to use water wey any body fit dey enjoy under any oda laws before.
I wan tell dem say make dem no stop to dey dream, make dem never stop to dey believe.
on launch Yoruba and Igbo services 19 February 2018 Wetin we call dis foto, Dis na di BBC Igbo Team as dem ready to deliver correct tori Today na im di BBC Igbo and Yoruba services launch; dem be two of di three new languages wey di BBC just start for Nigeria and di West and Central Africa region.
Di latest one wey dem see few days ago na im make am seven juju in two months for di cemetery, according to Abdullahi Yusuf na Secretary for Rimin Kebe Development Association.
Allegra Baiocchi, and Cameroon Civil Protection Director, Yap Mariatou present 2019 humanitarian plan for Geneva today.
Di judge say make im spend two years for one offence and anoda 14 years for anoda offense, but im go do di prison at di same time.
Another thing we de for inside dis tori Adams Oshiomhole suspension from Appeal Court land as Godwin Obaseki, Philip Shaibu resign from APC while PDP dey confident for Edo election16th June 2020 Edo election: Godwin Obaseki visit Nyesom Wike of People's Democratic Party ahead of Primary election afta Adams Oshiomhole All Progressives Congress disqualify di Govnor14th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
She say she no know weda dis four guys dey into yahoo-yahoo as some pipo dey tok.
Joseph Made, wey be di minister for Agriculture, Mechanisation and Irrigation Development announce say president Robert Mugabe give am order not to dey do import permit again for horticulture products dem.
"E no dey possible to determine who di prince catch virus from because of di high number of places im don go for im work as public pesin during di recent weeks."
2018 Commonwealth Games: Wrestlers wey go rep Nigeria for Australia
Na wetin make BBC decide to continue to remember am, and dem dey use dis award to help di new generation of journalists from Africa to tell we tori to di world.
Emmys 2019: Game of Thrones and Peter Dinklage win for di fourth time
See wen Zimbabwe army takeover TV station
Another thing we de for inside dis tori "If I wait, dem for kill me" - Benue victim15th January 2018 Benue Killings: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom16th January 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you36 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
#flashmobatchipotle #moves THANK YOU everyone for making this happen video @plural_nyc @laurengerrie @seandon212 @1.800.newbold And to my Ride or Die fiancé @chardefrancesco I LOVE YOU A post shared by Marc Jacobs (@themarcjacobs) on Apr 4, 2018 at 9:52pm PDT End of Instagram post, 1 Before im put di video of di engagement, e don first post message to wish Charly happy birthday and for inside di message im bin call Charly di love of im life.
Di court say make dem remand am till November 29 wen court go start hearing for di mata.
Dem just tok say dem no go fit do dem regular services for di area.
The Incredible Hulk and Thor - You go already don learn about di origin of di characters for Avengers Assemble.
Im deliver powerful commencement speech Wia dis foto come from, Getty Wetin we call dis foto, Boseman deliver di speech for di graduation ceremony of University of Howard for 2018.
For statement, di ruling party wey dey Amhara accuse one former security chief - wey dem release from prison after Mr Abiy enter power - say na im dey behind di violence.
Another thing we de for inside dis tori Video, Olusegun Obasanjo: "Atiku beta pass Buhari two times"22nd January 2019 Nigeria 2019 elections: Why Pan-Niger Delta, Ohaneze Ndi Igbo and odas endorse Atiku Abubakar for President?4th February 2019 Nigeria Elections 2019: Why we arrest Atiku son-in-law - EFCC4th March 2019 Nigeria election 2019: Atiku set up team of lawyers to challenge election result3rd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"On 27 September, 2019 di commission inform di party say 9 September, 2019 na di deadline for di submission of nominations according to di election Timetable and Schedule of Activities wey di commission release on 16 May, 2019 .
And dat di best tin to do now na for di Nigerian president, Muhammadu Buhari to try call Ghana president and warn am against wetin e dey do And tell am say Nigeria also get power to retaliate.
Number three kontri for di list na di North African kontri Morocco with 5 appearance from 1970.
"Our machine heavy pass di previous model dem, e dey connected to one personal computer, and you no fit put your finger since di light dey shine on one blood sample.
Even sef, fish still be dia second biggest place wey Norway dey get money, and na mainly because of Nigerians love stock fish well-well.
Anglophone Crisis: Group say dialogue fit stop long and costly struggle Human Rights group di call kidnappers for free principal Deh tell Peter Mafany Mussonge say deh no get anytin for discuss for de meeting, weh deh nova tokam before.
Another thing we de for inside dis tori We no give Nigeria traders quit notice – Ghana goment7th August 2018 Nigerian Traders protest go ECOWAS to make Ghana open back dia shops24th September 2018 Ghanaian den Nigerian retailers ‘clash’ for Kumasi, Regional Commander, GUTA den foreign traders go hold meeting today3rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
2018 World Cup: Toure don join Cote d'Ivoire coaching crew 5 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kolo Toure win di 2015 Nations Cup trophy before im decide to enter coaching Kolo Toure don enter Elephants of Cote d'Ivoire coaching team after dem appoint am as assistant.
11 February 2018 Wia dis foto come from, iStock Nigerians dey burst dia head for social media.
For October 27, Google also honour di late Nigeria doctor Dr Stella Adadevoh wit dia doodle to mark her 62 years birthday afta she epp her kontri fight Ebola.
Doctors for Taiwan don comot four small sweat bees wey dey live inside one woman eye.
SDF shadow cabinet member, Jean Robert Wafo say Biya e speech no get vision, ambition or determination for kontri weh e wan reach top for 2035.
Toyin still add say "di final 23 players, wey Nigeria go send give FIFA go dey out by 4 June after dia game with England."
'Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) na im goment give power to catch pipo wey steal moni, but SARS don leave armed robbe rs dey do EFCC work. '
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin go cause woman wey get belle to chop stone?
Another thing we de for inside dis tori You fit pay N800k for dis sex doll?16th January 2018 Video, Sex workers dem be human beings - Lawyer3rd March 2018 Video, Sex for mark audio na true - OAU12th April 2018 Di artist wey dey dance naked9th March 2018 YouTube don gree allow Swaziland naked dance13th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
#DFS— Emem Ini (@Vee_Ini) January 26, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Hmm this is a good warning to all taxify and Uber drivers, get a cam in your taxi record all events.
Di attack happen for di town of Ayorou for di Tillaberi region, 200 kilometres (124 miles) northwest of di capital Niamey.
Some civil society, political parties, traditional rulers, di condemn de march.
Nigeria 2019 Election: We no arrest any INEC computer staff because of Atiku petition
Ondo Six pipo die on Monday wen armed robbers attack di First Bank for Ido Ani, Ose Local Government Area of Ondo State.
Na 2016 wen e decide say im wan change im name to 2baba with di release of im song, "Coded Tinz".
Skip Twitter post, 1 BREAKING: Bomb explosion at Port Authority bus terminal in #Manhattan, police are checking the cause.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police say dem no use real bullet to drive people.
Our legal and police case continues.
How PDP use fake foto to shame President Buhari ontop Boko Haram wahala
APC caretaker committee: Five things di new party leaders need to do fast to move forward
Malaria dey kill more dan 400,000 pipo every year- more dan half of di pikin dem dey for sub-Saharan Africa.