text stringlengths 21 14k |
|---|
Operation Bamenda clean: Residents share tori of 'wickedness' as Cameroon army begin mop-up separatists |
Jose Mourinho don chop sack for Manchester United 18 December 2018 Wia dis foto come from, Icon Sportswire Manchester United manager Jose Mourinho don waka. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Cameroon separatists palava: Fresh wahala dey English speaking region16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you40 minutes wey don pass Informate me 3:05 ... |
For di oda game Arsenal beat West Ham 1-0 to march enter di semi-final of di Carabao cup; Danny Welbeck na im score di goal. |
Wia dis foto come from, Dan Kitwood Wetin we call dis foto, Yorubas na one ethnic group wey get strong tradition till today Dem talk say na governor dey control di 21 kings to dey drag with Olubadan. |
E wanda how deh go catch and persecute one pesin for illegal gadaring wen e suppose gada with oda pipo. |
Another thing we de for inside dis tori Helicopter crash in Opebi Lagos: Today Quorum aviation accident inside building for Salvation road Ikeja kill evribodi on board, aircraft black box reveal - Eyewitness narrate shock of wetin happun29th August 2020 Chadwick Aaron Boseman movies: Late Black Panther actor & Taylor S... |
Ramadan, na wen Muslims dem no dey chop food or drink water from sunrise to sunset, and dis year e suppose start from di beginning of May until di beginning of June. |
"Solution not fit komot if violence dey, dis wan na weti ah gather after weh ah visit Buea, tok Anglophone community, hear dia worry dem; and from ma tok with government ministers", Harriett Baldwin, tell tori person, Leocadia Bongben. |
Police tok-tok pesin for di state, Bala Elkana wey confam di tori to BBC Pidgin, say dem battle for long hours on Sunday to clear di road, afta pipo wey provoke for di mata block road. |
Another thing we de for inside dis tori Three cups of coffee per day ‘fit help you’23rd November 2017 Scientists don discover new antibody to treat HIV8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plast... |
Chiefs, youths, men and women for Nembe local goment, Bayelsa state do I-no-go-gree waka go shutdown di Nembe Creek Trunk Line - NCTL on Sunday morning. |
With dis kain performance we all know say we go struggle inside Barcelona, and we go need to improve." |
"Dis no be attack on WHO. |
In fact, Kpapkpo na im plan Baby T waka into prostitution. |
Dis interview dey come after di Independent National Electoral Commission deny say dem get server for di results of di February 23 presidential election wey dem upload. |
Japan election: PM Shinzo Abe don cancel parliament |
(@bfarati) February 20, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Dem tok say di substance wey dem see inside di envelope na wetin dem identify as ricin, one poison found naturally inside castor beans. |
Winner: Senegal South Africa vs Benin. |
"Our different strategy to make sure say American people dey secure include barriers, technology and people." |
WHO declare di outbreak over for June 2016, 42 days afta di last case test negative for Monrovia, Liberia. |
E no dey clear who dey win unto say dia power wan dey di same level and since na senior goment workers dem be, dem suppose dey di same team, abi? |
Commissioner for Energy and Natural Resources for Rivers State, Dr. Peter Medee say oil and gas workers na essential service providers so members of Nigerian Union of Petroleum and Natural Gas Workers NUPENG, Petroleum Products Retail Outlet Owners Association of Nigeria, NNPC Workers, Department of Petroleum Resources... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Corruption mata wey still dey President Buhari table25th October 2017 Nigeria: President Buhari don sack Babachir Lawal and Ayo Oke31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di you... |
Authorities never confam di casualty figures Dem bin dey build anoda storey join am to make am four before e collapse News NavigationPlenti seshon Plenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Play with BBC News Sport Weather Radio Arts How dem dey take use am As e concern BBC Privacy P... |
Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin Essay Competition 2019: You fit write Pidgin?4th September 2019 History teachers 'scarce' for Nigeria schools - Teachers joinbodi21st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young ... |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian club buy footballer for N50009th September 2019 India v Nigeria 99-1: You remember dis match?27th February 2018 Video, Rasheedat Ajibade: Di street champion wey conquer Africa wit Super Falcons3rd December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli... |
Man bite, come chew snake head 22 February 2018 Wia dis foto come from, ANI UP Wetin we call dis foto, Say nake bite man na normal tori, but for man to bite snake? |
Spain Prime Minister Pedro Sánchez don express "solidarity and sympathy" for di pipo wey di accident affect. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Solar race don start for Australia8th October 2017 Nigeria don clear for Commonwealth games19th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers21 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High sch... |
Skip Twitter post, 1 From NANA OTAFRIJA to all the doctors in the world Thank you Mention all the doctors out there with your country flag. |
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for ... |
See wetin hapun for Lagos airport as local flights resume today - Fotos Brazil President test positive to coronavirus - See di times im downplay di virus But dem still dey look di mata, well-well, however, if dem confam and e fit affect how pipo go dey for inside indoor spaces dem. |
Ezekwesili wey also follow start Transparency International, accuse African leaders say dem no dey reason di deals behind dis loan money well well before dem collect am from China - say na dis kain money put African kontris for touble before before. |
Messi wey be 33 years old send di club fax on Tuesday to say im wan use di part for im contract wey go allow to leave free of charge with immediate effect. |
Money wey Usoro say nobodi get right to question because na between client and lawyer. |
Dis no be di first time military mata go come up for politics for di country. |
Winnie na one of di main pipo wey follow former president Nelson Mandela fight against apartheid for South Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Awah Thomas: Cameroon journalist for prison finally go hospital18th September 2018 Mimi Mefo: Cameroon goment explain why dem lock journalist for prison9th November 2018 Somb Lingom: Di blind journalist weh no let im condition stop am8th June 2019 Burning Cameroon: Pictures wey y... |
Story: Usifo Omozokpea, Busayo Iruemiobe & Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori 1:04 Video, You go fit use your hair do art design?, Duration 1,0424th October 2017 300 years go pass before African art go sell like Salvator Mundi - Polly Alakija16th November 2017 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘met... |
onfederation of African Football: Dem arrest President Ahmad for France 6 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ahmad replace Issa Hayatou as CAF president for March 2017 Fifa don confam say authorities for France dey kwestion Confederation of African Football President Ahmad. |
Wetin we call dis foto, But no be only Nigerian stars follow perform for di event as Ugandan star, Queen Sheba sprinkle some of her beta jams. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Ramaphosa special messengers go visit Buhari, odas15th September 2019 Xenophobia: Goment go epp Nigerians wey dey return from South Africa with 'shikini' moni11th September 2019 Xenophobic attack: 'Let my pipo go'- President Buhari to South Africa10th September 2019 X... |
Russian spy: No British royal or minister go go 2018 World Cup for Russia |
IMO Pope John Paul II Model School, Umunagbo, Ihitte, Ezinihite Mbaise, Imo State IMO Prime Time Colosseum Plot 9-11 Federal Secrectariat Layout Beside federal High Court, New Owerri, Owerri IMO Shekina Smart Multi Concept Ltd, Nekede-Ihiagwa Road, (Beside Winners Chapel) Ihiagwa, Owerri, Imo State IMO Spotlite Integra... |
" Di all of a sudden or planned revenge attacks against Fulanis wey fit lead to killi-killi or Rwanda-type genocide wey we no eva believe say fit happun but yet e happun. |
De lead lawyer, Barrister Fru John Nsoh explain de mata. |
Nigeria police tok-tok pesin, Frank Mba, tell BBC Pidgin say di pastor dey "undergo interrogation" for di criminal investigations department. |
Wia dis foto come from, TASNIM news agency via reuters Wetin we call dis foto, People wey die for di 7.3 magnitude earthquake reach hundreds on Monday morning Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Pictures of earthquake wey happen for Iran13th November 2017 Iran: Earthquake don kill over 20013th Novemb... |
Nigeria suppose investigate Ben Enwonwu missing painting - Expert 'Salvator Mundi' no fit happen for Africa now - Polly Alakija Nigerians no carry last, as many art buyers, art lovers and tori people dem full di venue of di sales for Wheatbaker Hotel Ikoyi, Lagos, at di same time wey international buyers enter dey for ... |
Titi Kone don win best Africa freestyle footballer 2019 Brazil go follow Nigeria play friendly for October "For me, na number one for history, but for some fans, if dat number one belong to anoda pesin and I dey second, e no mata. |
Im say zoning and rotation formula dey inside di party constitution wey mean di chairman of di party and di flag bearer no fit come from di same zone. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria economy grow by 2.27% for 2019 pass wetin International Monetary Fund predict - NBS24th February 2020 World Bank 2020 Doing Business Index no reflect di reality on ground - Nigerian Biznessman24th October 2019 Daniel arap Moi: Kenyans queue early mor-mor for di former pre... |
See who Saudi Arabia say go fit take part for Hajj 2020 inside Mecca Muslims go mark Eid-al-fitr celebration for house? |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon, stop for try civilians for military court Amnesty tok as court adjourn Maurice Kamto's case21st February 2019 History of Africa: Nine Cameroon Lamidos appoint 123 women for work as decision makers for traditional authorities11th July 2019 Amnesty International say video... |
Hear wetin dis young people tell .. |
But many pipo say nothing don change wit how di police unit dey take do things. |
pic.twitter.com/UQVYdkE9Xk— NCDC (@NCDCgov) March 22, 2020 End of Twitter post, 1 Only Lagos alone don record 22 out of di 30 confam Coronavirus cases inside Nigeria. |
Di Pastor don deny di accuse. |
This is just his first term, if he gets the second term, his nepotism will be worse.— Christian C. Ozor (@ozorcchristian) September 14, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 We are witnessing the grandest scale of nepotism and ethnic jingoism in Nigeria's history. |
Special Eagles captain Emmanuel Ibeawuchi, wey get motor accident for age 22, wey lead to cut im right leg, say Ishiguzo dey inspire am and im hope na to fulfil im dream afta dem qualify for anoda World Cup. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Buhari Atiku: INEC don announce new date for Rivers State elections1st March 2019 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of... |
How impeachment suppose work Before-before for old Yoruba kingdom, even before oyibo land for Africa, dem sabi how to impeach pipo. |
See predictions wey pipo bin give about di match: Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Di professor wey be pro for poetry and playwriting don collect plenti awards and Im most recent awards include Academy of Achievement Golden Plate Award 2009 and Europe Theatre Prize 2017. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Anglophone Crisis: Southern Cameroons leaders don get international case from Yaounde to Abuja21st January 2019 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Cameroon Pol... |
: Kanye delete divorce tweet but Kim open up for Instagram stories say na bipolar disorder cause am24th July 2020 NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials21st July 2020 Big Brother Naija season 5 housemates cont... |
Di statement from Shehu also add say dem don arrest some suspects and dem go arraign dem for court even as investigation don start ontop di mata. |
"I go like thank my team-mates (for Liverpool) and I bin get better season for Roma, so I get to thank my teammates for dia and my teammates for di national team," na wetin Salah talk. |
Two of dem shake hand for one hotel for Singapore Sentosa island. |
Nigeria goment tok how tins go be for schools to reopen How Nigerians dey reason online classes ontop coronavirus palava Until we fit tok dat mata, parents don turn teacher and dat one fit dey very stressful. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Ammonium nitrate explosion can release toxic gases Ammonium nitrate: How dis chemical compound be Common industrial chemical wey dem dey use as fertiliser in agriculture Also na one of di main components in explosives wey dem dey use for mining No be explosive on ... |
You, how you like to wak your boli? |
2019 Elections: Make dem punish any politician wey give young pipo drugs- Kano governor |
"Wetin dey happun be say poverty na major issue for wetin dey happun. |
Wetin we call dis foto, Student Stella Odobi dey worry say Ubang parents ano dey tach dia children dia language Dem dey teach di three languages for school as part of di National Policy for Education wey say e dey important to preserve culture. |
• Govment of Ghana start Free Senior High School (Free SHS) policy in 2017 to provide access to all Ghanaian students • De first batch of graduates under dis policy go complete SHS dis year • Prez Akufo-Addo coin de term 'Akufo-Addo graduates' last month when ease Covid-19 restrictions by opening schools give just fina... |
E no clear who do di complain, whether na dis member of parliament or na di first lady sef. |
UNILAG: University of Lagos don make campus TV history for West Africa 16 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images University of Lagos, UNILAG go begin operation of di first University TV station for west Africa on Thursday, 17 January, 2019. |
Dem no happy as things dey for Nigeria and I no blame dem." |
Di migrants say dem pack dem put for warehouse wey no get toilet. |
Goment lawyers say im create different-different business companies for British Virgin Islands and some oda place to manage im image rights. |
Hanan Buhari: Nigeria President daughter marry Mohammed Turad Sha’aban |
Di Mines study, wey dem publish for di British Journal of Obstetrics and Gynaecology (BJOG) na di biggest of im kind and e don confirm other findings for New Zealand and Australia. |
This is precisely the attitude that brought Buhari to power in 2015. pic.twitter.com/Tt4cni0lh4— Reno Omokri (@renoomokri) April 3, 2018 End of Twitter post, 1 Why e dey addictive? |
Di gbege between di Indigenous People of Biafra and di Nigerian goment don enta anoda level as goment accuse say di separatist group dey try rubbish di kontri internationally. |
Another thing we de for inside dis tori Akum-Bamenda road open afta 'Ambazonia forces' blockam, spoil motor, kill driver9th September 2018 Cameroon: Plenty restriction for waka about di worry business for Bamenda-Resident14th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pa... |
Im say na di state get di business and dem allow cattle rearers use di ranch for now, instead of make dem dey waka anyhow. |
Di Uganda President advise Ugandans make dem stop to dey chop western foods, make dem try local ones which according to am dey healthier and dey prevent diseases. |
But we do have a chance to earn something more enduring. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Buhari say as di Naira dey stable and inflation dey reduce, e dey sweet im belle well-well. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Kano Pillars defender Chinedu Udoji die for motor accident19th February 2018 Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk2nd May 2018 Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric24th April 2018 Ramadan: Wetin market pipo dey expect as fasting... |
Bamenda shooting: Weti we know about de attack weh e kill police, wound odas |
Di video caption na: "Mom bod alert!" |
Akpabio don resign as Senate Minority Leader Bukola Saraki port to PDP 'go burst katakata for Senate' 2019 Election: Na PDP umbrella wey tear bring dis defection - Oshiomhole Dis one sweet APC for belle sotay dem do mega rally to welcome am to di party. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Thousands of migrants dey enta Germany evri year Migration don shake Merkel goment sotay her members of her conservative goment lose plenti seats for dia last election dis year and her coalition partners for goment no dey see eye to eye wit am on top di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Election tribunal dismiss Atiku petition say e nor fit prove im case11th September 2019 Atiku vs Buhari: Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal go pass judgement today11th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pa... |
Di boy, Oreofeoluwa Lawal-babalola, become social media sensation after she go viral from video where he bin dey tell im mother to 'calm dow '. |
Di katakata wey dey happen for Somalia na because of di fight-fight between militant Islamist group al-Shabab, and di government wey UN and African Union (AU) dey support. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.