text stringlengths 21 14k |
|---|
Di president pray say make God comfort Pa Fasoranti and also direct security agencies to bring di hoodlums to justice in di shortest possible time. |
Cameroon don confirm say secessionist leader dey Yaoundé Even today, some pikin dem dey for house and parent wan just see how di town dey before deh send dem for school tomorrow. |
Another thing we de for inside dis tori Super Eagles fans say 'Nigeria go win di World Cup' After Nigeria Super Eagles nack Argentina 4-2 for friendly match for Russia, fans don begin think if e dey possible...15th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
6 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di death of former Zimbabwean President Robert Mugabe don leave plenti tok for di mouth of pipo across di continent. |
Christchurch shootings: New Zealand Prime Minister say make di whole world join hand fight racism |
Ughamadu say NNPC don already arrest some people including two filling station managers wey kolobi 66,000 litres of petrol and six people wey dey sell fuel for streets for Abuja. |
Skip Twitter post, 2 The 'voodoo' remark needs to be taken with a very large inch of salt. |
In an attempt to stop de violent clashes wey dey happen, Police den Military personnel respond try control de situation plus warning shots. |
EFCC say dem go soon charge all di suspects to court. |
Ghana government come out plus joint inter-ministerial statement say dem go start work on di footbridges dis week den hopefully finish am in like three months. |
Im win di Israeli League title with Maccabi Tel Aviv for 2013. |
Skip Twitter post, 4 Pastor Adeboye's marriage is one of the few marriages that I personally look up to. |
Madam Osademe say, "di tin dey alarming but I think pipo don dey get awareness on who dem go report to because dia pikins don dey die in silence because dem no get who go fight for dem. |
Govnor Tambuwal also say APC neva tok on top di electoral promises wey dem bin promise Nigerians wey include how dem go restructure di kontri. |
Pius Adesanmi follow die for Ethiopian Airlines crash But Canada on Tuesday say dem no dey follow oda kontris to ban Boeing 737 MAX 8 aircraft. |
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Meet di female pilot wey dey reign on top social media23rd October 2017 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook oga13th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers17 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
For February 19 2018, Boko Haram bin kidnap di girls but dem later release dem for March 2018, leave only Leah Sharibu. |
The Agreement, which specifies five pillars, was signed this morning at State House by President Isaias Afwerki and Prime Minister Abiy Ahmed pic.twitter.com/ACSticSWpm— Yemane G. Meskel (@hawelti) July 9, 2018 End of Twitter post, 1 Why Ethiopia Prime Minister resign Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president Three things wey Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed do to stop di fight Di Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed bin don give sign say e go change tins for di kontri during im inauguration for April dis year, im tok to Eritrea say make dem settle dia quarrel. |
Na for statement na im Erick Oduor, di Secretary General of KUJ say: "we don notice say di Jubilee (party) administration don use fear show senior media managers sotay dem no fit air di National Super Alliance (Nasa) ceremony for Uhuru Park during which Raila Odinga and Stephen Kalonzo Musyoka suppose "take oath of office." |
Even though 22 oda parties dey for di race for who go be di next govnor of di state, di All Progressives Congress (APC) and di People's Democratic Party (PDP) na im pipo see as di main rivals. |
Salah don try to conquer England before wen im follow Chelsea play for 2014, but di Premier League refuse to bow to am. |
Boko Haram: Nigeria, Cameroon soldiers join bodi for Operation |
Another thing we de for inside dis tori Shehu Sani: Govnors for Nigeria get power pass President Buhari20th October 2018 Kaduna crisis: Goment don order 24 hour curfew21st October 2018 Nigeria Kaduna state: 55 don die afta yawa gas for inside market21st October 2018 Plateau Killings: 'Dem burn down evritin' - Youth leader25th June 2018 Plateau state curfew: Jos dey for lock and bolt sake of killi killi28th September 2018 Buhari wan end 'madness' wey kill 20 people for Plateau17th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Even citizens of di two kontris dey drag demselves on top who jallof rice sweet pass- dis wan show di kain rivalry wey don dey between di two kontris. |
', wey bin suppose appear for Smith upcoming album wey im postpone. |
Last month local election na di first since di 2011 protest wey start di Arab Spring wey affect kontris for North Africa and di Middle East. |
Buhari wey bin don serve as military head of state from 1983 to 1985 become di first presidential candidate for Nigeria to break di record of defeating a serving president inside di West African kontri. |
Nigerians hala goment tok to use Tekno as 'scapegoat' Burna Boy African Giant album dey totori pipo Two members of ASAP Rocky crew, Bladimir Corniel and David Rispers, also dey guilty as dem too follow fight according to di court. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian army go investigate sojas wey do 4+4 Buhari sign21st February 2019 Nigeria goment don defeat Boko Haram?21st February 2019 Eunice Atuejide say her Nigeria presidential race don end as moni don finish20th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC don reopen political campaigns for 23 February vote18th February 2019 Buhari ballot box: Army or police wey carri gun no get any bizness near polling unit - INEC19th February 2019 Video, Nigeria elections 2019: 'Di pipo wey I dey fight for dey look me less-less'20th February 2019 Nigeria Elections 2019: Man wey get accident for INEC work no sure say e go do dis weekend20th February 2019 Nigeria Elections 2019: Marketers don reduce fuel price18th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
#mbgn2018 #mbgnbayelsa2018 A post shared by Most Beautiful Girl in Nigeria (@silverbirdmbgn) on Sep 21, 2018 at 2:57pm PDT End of Instagram post, 9 Miss Plateau Meyaroghene Ariagbobe win Best Evening Wear. |
But Dr Gunter want make women sabi say, "pubic hair get use as na mechanical barrier and protection for di skin. |
for school wey no go worry her? |
Onyinye Chime Broadcast Journalist, 5 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria president Muhammadu Buhari (L) and Patricia Scotland (R), secretary-general of the Commonwealth Commonwealth Games 2018 no only dey remind pipo about sports, but also about dat old question wey dey dia mind, but wey dem never fit find answer. |
And e dey based on how many times di teams for any confederation don win game for di last three World Cup finals. |
"I laik wen deh treat me as journalist and not blind man" - Somb Lingom Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon Because for last election Braille paper no bi dey, e no di encourage dem for vote but hope dey say dis taim Braille ballot paper go dey. |
Di Times of Israel, Kan dey report unofficial results based on wetin dem say na 96.9% of di votes wey dem don count. |
Luis Enrique na new Coach of Spain |
Another thing we de for inside dis tori Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Lagos APC primaries: Govnor Akinwunmi Ambode don accept result of election im lose3rd October 2018 Video, Na our own moni we dey use do goment work - Lagos sweepers27th August 2018 Lagos State wan hire 2200 teachers for primary and secondary schools3rd August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Police brutality dey happen for Ghana, but dis be one of di rare occasions wey third party capture di assault clearly for video top. |
Another thing we de for inside dis tori Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Nigeria: Why Ichi no be any ordinary gorilla12th December 2017 Yang Yang, Grumpy Cat and oda animals wey dia hustle pass your own27th August 2018 Egypt zoo face fire say dem paint Donkey to look like Zebra27th July 2018 Lagos: Monkey don pursue pipo comot for house26th March 2018 Video, Monkey don pursue pipo for Soluyi/Sosanya community for Gbagada, Lagos27th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dapchi Girls: Parents don release 105 names Dapchi Girls: Federal government don send ministers go Yobe US don condemn di kidnap of Dapchi schoolgirls 'Na so military comot hand too before Buni Yadi killings' Gaidam add say na so nobodi know where military dey for 2014, when militants come slaughter dozens of male students inside dia dormitory for another school inside Yobe state. |
Ike Quartey Wia dis foto come from, Getty Images Ike Quartey na anoda Ghanaian boxer wey do big things for di sport. |
Na for August, Mark Zuckerberg wey be di founder of Facebook visit Nigeria and Kenya for di first time. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Fire Service don quench di fire for Lagos gas explosion15th January 2018 Video, Lagos gas station fire15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Before de vote, security bi tight for dis CAF Technical centre from junction right inside de hall. |
Dis meeting dey come as officials for election office (ELECAM) complete di first day of counting results of Sunday 7 October 2018 presidential election. |
dis na half of di number wey use cash five years ago. |
Ghana gov't review tax on Ghc10,000 incomes, budget Ghc 12.8billion for infrastructure |
Hundreds of thousands of pipo still dey affected by dat singular fire explosion and dem still dey search for any sign of life for di area but Thursday explosion fit quench di hopes of seeing any more survivor. |
Lagos Land Use Charge: Why your house rent fit increase Ogechi Obidiebube , Lagos 5 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many land owners for Lagos no dey pay dis Land Use Charge To get your own house mean say you don arrive, you no go dey suffer to pay heavy house rent again but dis no be di case for Lagos Sate, Nigeria. |
To reduce say make error no dey inside, scientist dey use more than one genetic marker. |
You fit also prevent Malaria by using ogbonge anti-malarial drugs for those wey dey travel, pregnant women and children. |
Naptip on Saturday bin rescue nine girls and one boy for Lagos airport as dem dey try travel go Russia on top pretence say dem be fans. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Hallooween na big business for US From America to Africa Di original meaning of Halloween don loss for plenty pipo. |
But why dis matter dey cause palava? |
Na one of her family member na im call for phone say make dem go Akokwa Police station for Imo State, say e get women wey police catch wey dey traffic children. |
Di account name na @HolyKaaba and e dey verified. |
"I go tackle doti for Lagos" - Governor Ambode Why doti full road for Lagos? |
But Oga Abumayyaleh no come work on dat day wen di incident happun. |
Italy fire coach as dem no qualify for World Cup 2018 16 November 2017 Wia dis foto come from, Marco Luzzani Wetin we call dis foto, Italy national coach Giampiero Ventura bin refuse to resign, immediately after im team no qualify Italy don sack coach Giampiero Ventura, after di four-time champion no fit carry di team to qualify for World Cup - di first time since 1958. |
Wia dis foto come from, AFP Acting captain Ahmed Musa and im boys carri for mind to wire Bafana Bafana and import three points return back to Nigeria even though draw dey enough to qualify. |
Dem carri placards dey sing song dey tell goment to sign dia 30,000 naira minimum wage demand or dem go strike and dem no go follow do 2019 election. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Coronavirus - Virus: How one Cameroon student take recover from di disease17th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Answer to dis, and oda kwesions24th January 2020 Lassa fever treatment centres wey dey for Nigeria24th January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
One senior special assistant to President Muhammadu Buhari, Ajuri Ngelale, also tweet am. |
pic.twitter.com/cx3oQs7aKQ— Akoni Adedapo (@AdedapoAkoni) August 21, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 At least the pressure would reduce on Fashola now. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: World’s most expensive fuel nation – COPEC, ICU dey claim7th February 2018 Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Ghana: Cocoa farmer dia money go reduce - Government18th January 2018 Ghana don reverse TV License prosecution11th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E further come explain say di 800 million wey dem save for training, Yusuf just come office come blow di money for two weeks and dat dem di workers no trust am. |
Skip Twitter post, 1 @JustinTrudeau in blackface at Jean Brebeuf high school. |
US government say e go fit reach like 1,300 soldiers wey dey ground for Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Appeal Court adjourn case for Sisiku Ayuk Tabe, odas for November11th October 2018 Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"She bin dey on her way. |
BBC warn pipo make dem tear eye comot from dis kain message if e show for dia phone unto say na fake news and trap for internet wayo pipo don set for innocent pipo. |
Aliyu say, ''I get two wives and five pikin for house and na me dey take care of dem''. |
'I no wan do operation' As I don study biology before, I understand wetin doctor mean dat first time. |
INEC go present dia result give di national assembly to comot di lawmaker if di Yes Vote plenti pass di No. |
For rant for Facebook wey follow in video, in ask pastors dem why dem dey make Christianity resemble horror for people eye, "abi God no dey see success?" |
Skip Twitter post, 1 Nobody has set any business with the help of the goverment among the beneficaries. |
Mr Wike say na courage to comot despite wetin im say na intimidation and harassment from di APC goment. |
Palava come burst for di mata sotay civil war start between di two ogas de. |
Roli na music technology company and bin enter market when dem create music instrument wey dem call di Seaboard. |
Meet di man wey teach Cobhams Asuquo piano Di Nigeria village wia most of dia small pikin fit go blind Another thing we de for inside dis tori 1:27 Video, John Yekini na blind music teacher wey teach Cobhams Asuquo piano., 1,2718th March 2018 3:19 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava, 3,1923rd October 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Video, QTMPY: Reniss fit put you “dans la sauce” wit e secrets dem8th August 2019 Franca Sulem: “Ah champion positive digital change wen fake news flop for internet”13th August 2019 Cameroon court bury case, dig’am sentence Ndoki and 46 odas for six moons10th August 2019 Three die, eight dey hospital for Cameroon afta deh chop fufu and njama-njama9th August 2019 World indigenous day: Cameroon native pipo wan make deh teach dia tok for school10th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
US Human Rights report say security use too much force for kill for Cameroon |
Wia dis foto come from, Duke/Nigerian Government/Abubakar/Ezekwesili Wetin we call dis foto, Nigerians don dey sabi dia presidential candidates small-small - like Donald Duke, Muhammadu Buhari, Atiku Abubakar, Oby Ezekwesili - but nobodi know who dia deputy be Di one wey dey pipo on top pass na oga Atiku Abubakar own and dem dey wonda im deputy go be. |
E work as civil servant with Gedam Local Government Area from 1980 to 1987 and become chairmo of di local government from 1988-1989, then Deputy Governor of Yobe State from 1992 to 1993, Commissioner of works for Yobe state from 1992- 1993, senate elect for 1998 and senator for 1999-2003. |
One branch of Boko Haram militants - di Islamic State of West Africa Group (Iswap), on Monday bin kill 24-years old Liman 24 because goment no gree wetin dem tok and say she don "abandon" Islam as she work for di International Committee of di Red Cross (ICRC). |
On Wednesday, September 2, 2020, Nigerian Private Owners Association (IPMAN) direct dia members to increase price of petrol to N162 per liter. |
But di Spanish coach say im no mind because e like di way di players react afta Chelsea score dem. |
Another thing we de for inside dis tori UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian woman13th April 2018 Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Royal Wedding 2018: See as pipo shine for Prince Harry and Meghan Markle19th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Samuel Eto Fils go bi messenger for peace for Anglophone regions Cameroon: Phillippe Troussier don komot for shortlist Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Cameroon workers for Olembe site di strike13th June 2018 Samuel Eto'o Fils wan share love with youths dem for Anglophone regions6th June 2018 Cameroon: Na goment go komot de name for new coach - Fecafoot31st May 2018. |
Di secret police bin approach di court for August to request for ninety days to carry out dia investigation to chook eye weda oga Sowore dey do terrorism mata. |
Dem bin don engage to marry since dem dey 11 years old. |
A post shared by Tyler Perry (@tylerperry) on Oct 4, 2019 at 7:31pm PDT End of Instagram post, 1 Some 50,000 square feet of di site na permanent sets wey get luxury hotel lobby, e get 16,000-square-foot mansion, mock cheap hotel, one trailer park set, e still get real 1950s-style diner wey dem carry come from one town wey dey 100 miles away. |
Dr Monckton Smith tell BBC say, "we don dey explain all dis kain killings before as 'crime of passion, something wey just happun and e no dey true." |
Rick Ross: Snoop Dogg, Missy Elliot say make people pray for di life of di US rapper |
Wetin xenophobia mean, how e take start How di attacks against foreigners for South Africa don dey be? |
Im tell di three housemates wey dey up for eviction Elozonam, Mike and Ike to stand up, before e come tell Elozonam to comot. |
Nigeria bin first talk say na 76 girls dem release, den change di number to 101 den 105 and now na 104 afta dem finish dia verification. |
For Pep Guardiola mind, Liverpool "na di best team in di world right now" as di two teams dey prepare to meet. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.