text
stringlengths
21
14k
Im go blend well for di team.
aija: Why Cameroon Biggy237 no dey laik BBNaija 14 August 2020 Wia dis foto come from, Biggy 237 Biggy 237, Cameroon Big Brother TV reality show, don enta number two week but fans di still tasty, di hungry for see some kana juicy gist weh e go make dem tok, deh di complain say de show no dey laik BBNaija.
As for wetin pipo go come dey use, e say Lagos state goment dey comot new buses wey go replace di okada and keke wey dem don ban.
Di US and China don also dey fro one tariff war since 2018.
But no song wey hit di nail for head like E No Finish wia e say "political robbers, all of them be fraud, big thief talk, my people deye applaud".
''We go present case wey go show dat killer squad wey dey collect orders from Jammeh kill at least 44 Ghana pipo'' according to di US lawyer.
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls attack: Wetin we know so far21st February 2018 Nigerian aid workers wey dem kill for Rann attack "be brave pipo wey dey help odas" UN oga2nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem.
Solheim say wetin im want government dem to do na to ban and to redesign some packaging.
Ojabo talk say di SGF say make agencies no waste time to comply.
Dem go also introduce 25 million Naira revenue threshold for taxable pesins wey need to file returns.
"Make Allah forgive im sin and accept im soul inside Aljanah, and may God grant im family and friends di strenght to bear di ogbonge loss."
umber 12: GFA want Anas expose make dem deal plus corrupt football officials 7 June 2018 Wia dis foto come from, Number 12 Wetin we call dis foto, Anas/Africa Eye feem: Number 12 Di Ghana Football Association (GFA) say give Ghanaians dema assurance say dem no go shield any corrupt official who dem go catch for di ongoing Anas video premier.
US, EU and UK say dem dey take di suspension serious and say e fit put comma for Nigeria election.
Di AfDB board meeting don agree to independent investigate into di allegations wey concern Adesina conduct, afta Denmark, Sweden, Norway and Finland don support di US position, tori pipo Bloomberg first report am.
Earlier this week, di US Centers for Disease Control and Prevention warn Americans say make dem dey careful of how dem dey buy cleaning products as di demand for dis products high well-well during dis pandemic.
Ghana Court charge fake body sculpting doctor over mystery death of patient 30 May 2018 Wia dis foto come from, Dominic Obeng-Andoh/Facebook Accra Magistrate Court charge fake body sculpting doctor, Dominic Obeng Andoh for en role in di mysterious death of patient for en hospital.
Isa Funtua, Abba Kyari, Zulaihat Buhari, death of close friends and relatives to President Buhari
Another thing we de for inside dis tori Kemi Adeosun fake NYSC certificate: Four oda tins wey you fit get as fake but no know17th September 2018 Kemi Adeosun waka leave Nigeria afta she resign?15th September 2018 Kemi Adeosun don resign as Nigeria Finance Minister14th September 2018 Adebayo Shittu: APC don block minister wey 'dodge' NYSC and Mama Taraba to be govnor28th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na de tori weh Jean Mballa, bush meat seller tell for Nkolndongo, one bush meat market for Yaoundé.
Wetin we call dis foto, Fruit market for Nigeria capital, Abuja Calcium carbide na chemical and dem dey use am to produce calcium cyanamide wey dem dey use do fertilizer and take weld iron.
Juventus 1-4 Real Madrid - 2016-17 final Wia dis foto come from, Getty Images Ronaldo score two times for di Cardiff final against im future employers, the third Champions League final wey im don score inside - all wey im win.
pic.twitter.com/n00mco46SA— Káyọ̀dé Ògúndámisí (@ogundamisi) August 25, 2020 End of Twitter post, 8 Femi Fani-Kayode na 59 year old Nigerian politician, essayist, poet and lawyer.
For inside di statement, dem tok say di APC dey disappointed say INEC don postpone di presidential election till February 23 and di govnorship election till March 9.
Ghana go reconstruct Nigeria High Commission building 'as soon as possible' Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Hannatu and Anwalu be cousins wey fall in love, marry each oda Another thing we de for inside dis tori N-Power 2020 recruitment portal, wen NPower registration go close and oda facts you must know before, afta you fill di application for employment & complete online web portal in Nigeria27th July 2020 Access Bank: Stamp duty charge and why Access Bank customer service make pipo call out di Nigerian commercial bank29th June 2020 Rema: Nigerian Singer & Lady crooner break silence on Nimie wey make fans get 'pepper bodi' weda na im girlfriend26th June 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Daddy Freeze latest news on Hushpuppi arrest - Di Nigerian radio broadcaster share im experience26th June 2020 Hushpuppi arrest video wey Dubai reveal show how police arrest Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi inside 'Fox Hunt 2' video25th June 2020 Ajimobi burial: Senator Abiola Ajimob, Oyo ex-Govnor die for coronavirus complications - See wetin we sabi about im death & burial28th June 2020 Cure for coronavirus: Nigerian researchers announce say dem develop Covid-19 vaccine?
pic.twitter.com/80lqDdrcRf— Emmanuel (@nglEmmanuel) April 17, 2019 End of Twitter post, 4 Dis no be di first time wey oga Shogunle go tok wetin go make pipo drag am for social media.
Im refuse to attend Donald Trump inauguration say im no be "legitimate president" E meet Martin Luther because im bin wan go all white university, Troy State for 1957 E be one of di original 13 Freedom Riders doe 1961 wey fight to end segregation for pubic transport Martin Luther King bin call am, "di boy from Troy" Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua say 'racism na pandemic' for Black Lives Matter march7th June 2020 Paul Pogba: Manchester United midfielder say 'racism go only make am stronger'25th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Banky W, anoda singer wey di article follow accuse don respond to di accuse.
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, 'Prison na for superstars': See how women prisoners dey better dia life, Duration 1,3419th December 2017 UNHCR say make Nigeria ensure access for Cameroon asylum seeker dem for prison.25th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you50 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Meanwhile tori person Helen Oyibo wey go UNILAG report say some non-academic staff still dey attend to people for inside office as at 11am in di morning.
There are still tonnes of work to be done at the Lagos Theater, Oregun.— Nicholas Ibekwe (@nicholasibekwe) April 23, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Dear Gov.
Di rule be say any sport wey dey join Olympic Games must to try increase di "value and appeal" and must to show di Games modern traditions.
Please continue to keep sending your positivity and prayers to our beloved Shad.
If you need to lose weight, try to do am slowly, between 0.5 kg and 1 kg a week.
Town wey celebrate 50 years freedom from Biafra Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security Im say, " we just go bury my cousin, Joe Blankson.
World University Rankings: No Nigerian or Ghanaian University dey inside top 500 for world
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, For New Year, children dey play for park for Nigeria capital, Abuja for Monday.
Police say dem arrest Eke Kanu afta dem receive complain from di International Federation of Women Lawyers (FIDA), say im dey sleep with im 19 year old daughter without her consent.
Lupita Nyong'o dey vex say magazine cut her hair "I bin fit no bear heat" "For seven years now, na almost everyday we dey get new customer, we fit see two or e fit pass everyday, " na wetin Ernestina Emefa Agbley tell BBC.
Another thing we de for inside dis tori Rivers state police rescue Lebanese Nollywood actor Mr B from kidnappers hand10th May 2020 Uniport: Police dig out deadibodi of three students of University of Port Harcourt wey kidnappers kill and bury3rd May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
BBNaija new head of house Kiddwaya pick Tolanibaj as im deputy See all di fights wey don happun for Big Brother Naija lockdown house in just 24 days Di rules na say pipo go pick dia "biggie" randomly from box Dis na some of di tins dem tok.
#CancelNetflixCuties #CancelNetflix pic.twitter.com/GcNBC50KsS— NJanerrie (@JaneLedesma8) September 10, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Sexualising eleven year old girls in a film intended for grownups is honesty disgusting and disturbing if this behaviour is normalised.
The release of the disgraced private video of Zambia's Education Minister, David Mabumba is a lesson to learn from because it is a matter of time before you are equally exposed.
"Wetin we get under chapter 4 of di constitution na only human rights.
Wilder, say im "dey try to get deadi bodi for my record" before im defend im WBC title against Dominic Breazeale on Saturday.
Anoda area wey dem dey work wit Nigeria na for area of corruption.
Wia dis foto come from, AFP Selassie, di bad sharp guy As Rastafarians dey see Selassie as god, odas dey see am as wicked king, wey dey chop Ethiopia moni.
Though di church neva react to di mata.
As e be so now, na patients for di hospitals dey suffer am pass and as BBC Pidgin bin report last week, student doctors don take over to most of di work for goment health centres.
Liberia Election: Commission say no wayo Reuters say di matter fit drag reach inside December, and dem fit re-do di election - something wey go really delay di first transfer of power from one democratic government to another one in over 70 years.
Di last category na old pipo because dem need more protection than wetin cloth facemask fit provide.
Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?
End of Facebook post, 1 Di new Yaa-Naa get endorsement from both families wey dey at war, experts say dis mean he go fit unite them as leader for both Abudu den Andani gate.
Now di gist be say Freeman lawyer wan make CNN remove di documentary.
Sierra Leone dey struggle to recover from bad economy and Ebola disease wey kill pipo for 2014 and 2015.
North Korea na one of di world most secretive societies.
Ghana close schools, ban religious, sports, oda activities to fight Coronavirus De first case don well and no cause for alarm for de odas, di statement add.
Di goment launch one economy development plan wey dem call di Economic Recovery and Growth Plan (ERGP) for 2016.
Di president say he go "send in di National Guard", and follow with warning say "wen di stealing start, di shooting go start."
INEC don obey court for Bauchi election Raji explain give court say, na until winner comot for election na im tribunal go fit listen to di case.
'Deadi bodi' wake up inside mortuary fridge South Africa: Coffin farmers dey go jail Dead woman born pickin De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon national dialogue: 'We go take part if goment gree we conditions'27th September 2019 Anglophone Crisis: Bafut Palace in Southern Cameroon say Prince Neba di fight for e life afta BIR attack28th September 2019 Paul Biya don order national dialogue for end of September10th September 2019 Anglophones go bi majority for national dialogue - Cameroon PM25th September 2019 Cameroon goment invite 10 separatist leaders for national dialogue26th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Oyibo professors and African professors do big meeting for University of Ibadan south west Nigeria on top di language.
Di site also get "snooze" option, wey go allow users to fit hide person, page or group for 30 days without di stress to unfollow or unfriend dem.
National Assembly go resume sitting on Wednesday afta Saraki, Dogara survive resumption day Wen Senate President Bukola Saraki address dem di National Assembly staff vow to kontinu dia protest and shut down di National Assembly if dem no pay dem dia CONLESS plus improve dia working condition.
Another thing we de for inside dis tori Muhammadu Buhari dey blame Nigeria police for security palava28th May 2019 Kano govnor send 36 perm secs go NDLEA for drug test27th May 2019 Jos crisis: Pipo fit don die for fresh fight fight27th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Nigeria also dey important for di mata for di free trade agreement, but I dey surprise say di country comot hand for di agreement" African Continental Free Trade Area (AfCFTA) agreement na di main project of di African Union Agenda 2063, and di plan na to do one big African market wey goods and services go dey flow upandan.
For 6 April 1984, im escape attempt wey members of di Presidential Guard wan use force comot am.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Vice Presidential Debate as e bin happun Vice Presidential Debate: All don set for 'ThePeoplesDebate2019'7th February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Daily Star UK ask dia male readers "wetin dem want to dey hear most during sex?"
Komkom pipeline explosion: Deadi bodi still trap inside swamp two weeks afta 3 July 2019 Two weeks afta di pipeline explosion wey kill more dan 40 pipo for Komkom Oyigbo Local gofment area of Rivers state, authorities say deadi bodi wey dem never fit comot from swamp don dey smell full di area.
Dis na because many landlords tink say woman no suppose comot from her papa house till she marry, which dey cause wahala for women wey wan work.
E add say no be President Buhari lie but na goment lie and di executive arm of goment no dey tok di whole truth, dem dey carri some lie mix di truth.
Shiite protest: Nine police injure afta demonstration turn violent for National Assembly
Dem find forty seven cases wey happun for dat day for world.
Another thing we de for inside dis tori Ikoku 4: ‘We no settle anytin with police’ - Chima Ikwunado family7th February 2020 "Dem torture am, break im legs, Chima die in pain" - Family21st January 2020 Justice for Chima: Autopsy say Chima die of high sugar level - Police17th January 2020 Ikoku 4: 'Dem handcuff us, pass rod between our leg and hand den hang us'30th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
"Drama wit 22 actors for stage" Dis days you fit argue say e no necessary to speak di same language before you insult pesin.
United vs LASK (12/03/20) 5-0 United v Club Brugge (27/02/20) 5-0 Valencia v Basel (10/04/14) Another thing we de for inside dis tori Players wey cough on purpose fit collect red card, tok Ifab & FA4th August 2020 Juventus UEFA Champions League: Maurizio Sarri chop sack afta Lyon 2 - 1 defeat8th August 2020 Man United vs LASK: See where you fit watch di Europa League match5th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Na so warning go show from Google about wetin fit happen if you choose dis one, but for real life, if you comot your Google search history and di record of your browsing e no mean say bad thing go happen, not even on top how your Google account and applications go dey work.
Local carpenters dey use simple handmade tools to sand di wood and carve di wood to coffin shape.
aris Saint Germain players test positive for Covid-19 2 September 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Neymar hold di record of di most expensive football transfer for history As di French Ligue 1 2019/20 champions dey prepare to start anoda campaign, revelation say three players don get coronavirus go hit dem well-well.
sing di song "Caro" Damilola Afolabi aka L.A.X.
Bouteflika resign on April 2, 2019.
Di doctor bin know say her mama die from Aids and bin wan test her for HIV.
On Tuesday, thousands of Kenyans wait for long queues with di hope to make am inside di venue of di former President burial for Nyayo National Stadium for di capital Nairobi.
Chelsea: Alliance Tyres Crystal Palace: Dongqiudi Huddersfield Town: Pure Business Group Leicester City: Siam Commercial Bank Liverpool: Western Union Manchester City: Nexen Tire Southampton: Virgin Media Stoke City: Top Eleven Swansea City: Barracuda Networks Watford: 138.com West Bromwich Albion: 12BET Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
INEC postpone elections dey make PDP and APC hala 16 February 2019 Di presidential campaign council for di ruling All Progressives Congress, APC, don tok say dem no dey happy as di Independent National Electoral Commission, INEC for Nigeria don postpone elections by one week.
Huawei new phone no go get Google apps 29 August 2019 Wia dis foto come from, Reuters Di new phone wey Huawei go release no go get all di popular apps from Google like Maps and YouTube.
Skip Twitter post, 3 It’s incredibly sad but I find @Rachael_Hodges so inspiring.
She end her speech as she remember her friend, di singer Aaliyah, wey die for 2001 and dancers around di world.
Di Trump administration don accuse TikTok and odas say dem dey give informate alias data to di Chinese government, wetin Beijing and TikTok don deny.
Orji say e dey very unfair say di party for dii zoning no give any position to pipo from di South east.
Another thing we de for inside dis tori Taylor Swift Don Win Case Against DJ Mueller Jury agree with the superstar say DJ Mueller touch her anyhow, wey mean sexual assault15th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you14 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E also bin dey among di group of top military officers early last year afta di former goment say make dem free di political prisoners because citizens bin dey ask for am.
45 years old Dr Furtado na popular surgeon for Brazil wey dey appear well-well ontop TV, im followers for Instagram also pass 600,000.
Dem come see say for south east Nigeria, apart from meat wey dem dey buy for market, most pipo for Anambra dey farm di tins wey dem dey use cook especially rice.
DR Congo: 60 die and 80 injure for train accident
Skip Twitter post, 2 #YoPierre pic.twitter.com/VKlUZdOqv1— Arsenal FC (@Arsenal) January 31, 2018 End of Twitter post, 2 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
After three years wit di northern Nigerian club, for July 2016 Usman sign wit Portuguese club Uniao Madeira wia im spend sometime before dem release am wey im come join Sarpsborg 08 for Norway.
South Africa presido Cyril Ramaphosa, during im visit to Nigeria for July 11, tok say killi killi of anybodi for im kontri na crime and im no believe say na just Nigerians bad gangs dey target.