text stringlengths 21 14k |
|---|
Dr Faisal Shuaib wey be oga of National Primary Health Care Development Agency - wey dey in charge of public health mata for Nigeria - confam to BBC Nigeria say na on Thursday, 18 June 2020, Nigeria collect di certificate to show say dem no get Polio again. |
For Argentina last Group D match against Nigeria wey dem win 2-1 for Saint Petersburg Stadium im become di centre of attention with all di gra-gra wey im do. |
Wetin we call dis foto, Victoria Nyeche na im be di pesin wey fund di planting of over 4,000 trees inside Port Harcourt city afta she become state legislator on environment. |
Science sabi pipo say dem don sabi why some pipo fit chop well-well, no gain weight but for odas e be like if dem breathe near food dem don add instanta. |
Another thing we de for inside dis tori Gokada CEO Fahim Saleh torso and dismembered dead body na im New York Police find for im apartment - See how di murder of di Pathao oga happun for im condo15th July 2020 Goodluck Jonathan: Economic Communality of West African States want Nigeria former President to bring peace to Mali15th July 2020 Video, Sandra Egbuna: "Wen dem ban okada, e bi like say my enemy life end"11th March 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
“And dat one mean say e go be white man, 40 to 60 years old, and wit alpha male mentality. |
Dem bin also attack okada man wey carry one woman and her three children. |
Netflix 'gay Jesus' feem: Brazil supreme court don lift ban on di comedy |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Watch as di rainmaker voke rain to fall Dem say dem go dey pay pipo wey upload video 55% of di money wey dem go make from di feed, while dem go pocket 45%. |
"All of una dey try to kill me? |
On March 16, Justice Senchi also order make "Chief Victor Giadom to handle di matas of di 4th defendant (APC) as acting chairman and to chair all di meetings of di national executive committee of di 4th defendant wey dem fix for 17 March, 2020 or any oda date wey dem fix pending di hearing and di decision of di Motion of Notice." |
Coronavirus Lockdown: How e dey affect dating for Nigeria |
Investment Entity, Depository Institution, Custodial Institution or specified Insurance Company) PART 3: Di controlling pesin need to identify his/her self as either passive nonfinancial entity ("passive NFE") "or investment entity. |
Adeoti tok about di Education standard for di state. |
Skip Twitter post, 3 I join His Excellency, Prof @ProfOsinbajo in thanking the Almighty God for saving him and his team from any fatality in the unfortunate incident in Kogi State. |
DJ from Mabopane township near Pretoria will be blasted 62 miles into orbit in 2015 after winning space academy competition. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria: See as prisoners jollificate for concert16th October 2017 Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Vice Presidential Debate: How health sector go be from 2019 #ThePeoplesDebate |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Afeez Fashola new song dey make pipo wonder who be di bad influence25th October 2019 Naira Marley new song 'Soapy' dey make pipo tok28th June 2019 Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Davido: Chioma don grab #ASSURANCE2020 afta six years dating13th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
E say no bi say parboiled rice dey bad to di health, e get im own health benefit but di problem na di long time wey dem go don process am before dem send am go different kontri. |
For Experience, dem look how many tournament your player don appear and how many match im play. |
"In terms of marriage, I dey hope but no be now as no plans dey on ground at di moment." |
But since e be like say strike and negotiation no dey work togeda see oda tins wey ASUU fit take get goment attention. |
VAIDS office na were people dey use to declare property like house and money wey dem get. |
Another thing we de for inside dis tori Ogoni 9 execution anniversary: Who be Ken Saro-Wiwa11th November 2019 NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio28th October 2019 NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Authorities say dem don reach out to like 100 pipo wey fit don come in contact with di man. |
Dis move na to helep di kontri raise more moni. |
Im position as budget officer for World Health Organisation (WHO) - no show any sign of di kain work wey e later do for di next forty years until im become Secretary-General for 1997. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di 25 year old be supermodel wey don work for big-big name for fashion like Calvin Klein and Marc Jacobs. |
INEC - Pipo wey regista for 2017 fit go collect dia PVC from May 21 - INEC 12 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo wey dey do election for Nigeria, di Independent National Electoral Commission (INEC) say those wey regista between April and December 2017 fit go collect dia Permanent Voter Cards (PVCs) from dia local goment offices and oda registration centres from 21 May. |
Aliou Sall: Broda of Senegal presido don resign afta BBC torchlight magomago oil deal |
Im say "Norway dey produce 36,000 megawatts from hydropower for five million pipo meanwhile Nigeria dey produce 3,600 megawatts for 200 million pipo". |
• Pre-colonial Era: Di first gbas gbos between Nigeria and Ghana start for 1931. |
Another thing we de for inside dis tori Value of Bitcoin don pass $10,000 Di crypto-currency bin dey trade below $1,000 as at last year.29th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
2019 election guideline: Tins you no suppose do We no ready leave our 'Lalle' to vote - Kano women Di positions wey dey available na who go be Supervisory Presiding offcer, Registration Area Center (RAC) Manager, Presiding Officer (PO), Assistant Presiding Officer (APO) and Registration Area Technical Support (RATECH). |
For anoda mata two months ago, one husband use pestle hit im wife to death just because he ask her to enter room go bring something and she no gree go. |
One man for di area bin tell BBC say di group bin carri young young pikin dem enta bush wia dem dey teach dem different tins and as dem dey return, dem go give dem free motorcycle. |
Another thing we de for inside dis tori 3:25 Video, Brazilian butt lift: ‘My bum-bum dey give me confidence’, Duration 3,255th August 2019 'Lip job' wey no work swelop sotey touch nose6th December 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Kevin de Bruyne: 'I play ball pass evribodi for di whole world last year' and 'I no over tire'18th December 2018 Bournemouth 4-0 Chelsea: We need to change di way we dey reason - Sarri31st January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Na President Nana Akufo-Addo invite am, and she go visit wit di Federal Minister for Economic Cooperation and Development, Gerd Müller. |
Another thing we de for inside dis tori 1:10 Video, Offa robbery: Five million naira reward for any pesin wey sabi di robbers, Duration 1,107th April 2018 1:02 Video, Brymo believe say music no be just entertainment, Duration 1,027th April 2018 Super Falcons: France wound Nigeria 8-0 for World Cup friendly7th April 2018 Anglophone crisis: Give we back delegate e bodi if e don die or free yi-Broda7th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Aliko Dangote, wey dey stay Lagos, na Africa richest man. |
Ali Bongo: Gabon leader 'get serious sickness but im dey recover' |
"We no dey fear France," says Ordega. |
Wia dis foto come from, MARCO LONGARI Kontri wey most of dia black citizens, for more than 40 years, suffer oppression from di minority white population rule, (wey dem dey call apartheid) don turn around to begin oppress odas too. |
Ghana: Government want jail over 2 million sake of TV license fee Ghana: 'gods' say man wey 'defile' girl dey innocent Ghana don reverse TV License prosecution For interview wey im do for Radio Ghana, Addo-Obeng talk say dem don tell di National Media Commission (NMC) about dia decision and dat dem never see wen dem go say make di DG go return. |
Antonio Conte dey ask Chelsea to support for public |
Wia dis foto come from, Kingsley Amajiri Wetin we call dis foto, Panic buying don dey as scarcity hit Port Harcourt Fuel scarcity no dey Nigeria - NNPC Nigeria goment oil company don deny tori wey dey spread for town say fuel scarcity dey di kontri. |
Hushpuppi extradited to US: Some oda Nigerians wey don face yahoo yahoo charges for America Ogechi Obidiebube , Lagos 2 July 2020 Wia dis foto come from, Hushpuppi/instagram Dubai Police bin announce on July 2, 2020 say dem dey hand over alleged Nigerian fraudster Raymond Igbalode Abbas alias Hushpuppi to di Federal Bureau of Investigation (FBI) for America. |
On Tuesday 7th July, Rivera bin post a picture of her and her son wit a caption "just di two of us". |
Im replace Ellen Johnson Sirleaf as president afta election dem do for early 2018. |
Small doctor thank fans as court free am 4 December 2018 Wia dis foto come from, INSTAGRAM/@IAM_SMALLDOCTOR Ebute Meta Magistrates Court for Lagos don free popular Nigerian singer, Adekunle Temitope, aka Small Doctor afta dem sama strong warning give am. |
Mind you, if Lionel Messi or Cristiano Ronaldo come to Old Trafford for di end of dia career dem fit probably break di record in three or four years." |
We all, as women, must rise up and demand justice. |
"Wetin pipo wey no believe go tok no dey shame me again." |
Some area pipo like Blessing Nathaniel say she dey fear for her new born pikin because im nose dey always block and im bodi neva too strong. |
De President go inside self-isolation sake of at least one person within en close circles test positive for de virus. |
Di women joke say e be like say sometin dey di hospital water or maybe na plan dem plan am so dat dem go fit dey off during Christmas time. |
Reports be say di rate of testing dey low, and e fit affect official figures. |
We get right to appeal even up to di Supreme Court." |
Cameroon don give e self 120 days for finish wit polio |
But many people wey put eye for di matter feel say even though President Jose Eduardo dos Santos dey comot from power, e go still find way to control things. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 President Akufo-Addo talk plus Gyan on Tuesday for phone interview inside wey he con am sey make he consider "national interest" den make en body available so sey Coach Kwesi Appiah fit select am. |
Tori be say at least four Moldovan people don die, and six more others dey injured. |
"Im get mental problem and im bin dey very aggressive and instead of him papa to ask for help for 1990 di father decide say di best thing to do na to lock am up" na wetin Oga Shuaibu tell BBC. |
Another thing we de for inside dis tori Video, I sell many-many tins for ghetto - Patoranking6th April 2018 Kanye West suggest say African-American slavery happen by 'choice'2nd May 2018 100 Women: Meet Susi Pudjiastuti, di Indonesian minister wey dey bomb boats5th October 2017 5 things wey some men dey do to 'slay'8th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers34 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
ria: Why police don ban roadblock 26 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Police say dis new order na because dem wan reduce di time wey people dey waste for roadblocks and make business dey easy Nigeria's Inspector-General of Police, Ibrahim Idris, don order make dey quick-quick comot all police roadblocks for everywhere inside di country. |
People are running and there is lots of gunfire. |
Zeal Akaraiwai: Di Angel wey dey use secret pay pipo hospital moni 21 December 2018 For Nigeria, na only tintini service for hospital dey free and if you do di one wey no free and no fit pay, dem no go let you commot. |
Na tomorrow for Mamfe weh de event deh. |
Two years don pass and Project Pink Blue wey Chidebe dey run, don begin grow. |
Most of dem show Mr Obama life when im be young graduate Di Rose Library for Emory University don print love letters wey former US President, Barack Obama, write when im still be young boy for college. |
George Weah don return to im office afta snake bin pursue am Liberians dey sing "bring back our moni" afta $100m grow wings vanish like ghost $60 million don grow wings and vanish like ghost Pipo dey store food for house as di demonstration wan start for fear say trouble fit dey for di next few days, AFP tori pipo dey report. |
"For most of these cases di parents get children with special needs and since dem no get di money to care for them and without help from di goment or institutions, dem decide to lock dem up, "na wetin im add put. |
Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, Cameroon presidential election: Pipo di judge how di process deh go, Duration 0,587th October 2018 Amnesty say next president get for fix Anglophone crisis, weti de candidates sef di tok?6th October 2018 2:37 Video, Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election, Duration 2,374th October 2018 Cameroon 2018 Election: 'If wuna wan change, make we go new Republic'19th January 2018 Cameroon: Constitutional Council no go cancel election for West and Southwest regions3rd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
President Biya tweet for French and English say: "I dey to answer una plenti-plenti calls. |
(@Waspapping_) July 13, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Wallahi the whole Hausa people should be crying by now cos this is a disease worst than COVID 19 cos once 2 or 3 guys do it with their girlfriends then it becomes a norm , then bye bye to some cultural values— Oklander (@hamzee14) July 13, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 haba haba they got lost in the moment ne aii!!!! |
Four big national palava wey Buhari security council meeting suppose solve now Kidnappers don gbab six female students from Kaduna 'Pipo dey run comot' Wia dis foto come from, Luka Sokapu Wetin we call dis foto, Pipo dey run comot Gonar Rogo Andrew say e dey lucky to escape with im wife and three children around 12 midnight and e dey stay for Kaduna city at di moment. |
Big Brother Cameroon: Why fans glad as Ranibel Kizzeey survive eviction |
She post video for Facebook weh show police stand for road as mimbas dey sing: Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
"Today, we don take major step to break di criminal networks wey dey use BEC (company email) schemes, romance scams and other fraud to thief from victims. |
IMF no gree talk ontop dis mata as Reuters use see am, but say dem go release statement on Friday 2 March. |
Edo Election: Obaseki, Ize-Iyamu speak about dia relationship with Oshiomhole and politics for di state |
"Di smugglers dey use di construction wey dey go on for Mubi dey carry tipper wey suppose carry sand for smuggling." |
Tins you suppose know about Ghana Atewa forest Kano na di most polluted city for Africa - Report For Nigeria oil rich Niger Delta region wia environmental pollution na big concern to millions of pipo, One group of experts, celebrities and activists gada online to launch one idea wey di plan na to create a world wia everyone dey live and work in a way wey go reduce climate change and promote greener environment. |
''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy 19 August 2017 Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, President Buhari go talk to Nigerians on Monday. |
IPMAN Rivers State - Fuel Scarcity for PH: 'Na panic buying dey do pipo' - IPMAN Rivers State 10 April 2019 Wia dis foto come from, Other Around town, some filling stations no open at all while di ones wey open, na so long line of motor and pipo full wia dem wan buy according to oga of Independent Petroleum Marketers for Rivers State southern Nigeria. |
Im say di killing of Don Wanny don raise plenty questions on di military operations wey kill am. |
Inec declare Douye Diri winner of Bayelsa Governorship election: Takeaways from Supreme court judgement wey cancel APC victory 14 February 2020 Wia dis foto come from, Other Di independent National Electoral Commission of Nigeria Inec don declare di opposition Peoples Democratic Party candidate of di govnorship election of Bayelsa state as di winner of di election. |
Di fever dey catch plenty people but e never ever reach dis kain level before. |
Menzgold Ghana Limited na private company wey dey buy, sell, export and keep gold, silver, diamond and oda precious stone metal through Bullion Banking wey mean say pipo fit convert dia paper currency into gold. |
"We reach airport now to board flight goment arrange and dem say dem no go allow us go, 5 of us, dem say our madam report us because we comot from madam house. |
"And wetin dey happun fit even make ruling party to lose di next election because no way wey dem dey kill pipo for 4 or 8 years una no do anything and una dey expect to win elections." |
Ms. Wickramanayake talk say, even as e good say lawmakers don gree for di Age Reduction Bill, Nigerian government suppose give chance to youths inside government so di country go enjoy wetin young people dem fit contribute. |
We don even hear of live fowl wey one pesin share. |
Another thing we de for inside dis tori Arsenal 1-3 Man Utd: My work na to improve di team – Solskjaer26th January 2019 Liverpool hama Man City 3-0 as Salah score again5th April 2018 Bournemouth 4-0 Chelsea: We need to change di way we dey reason - Sarri31st January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sirleaf wey be Africa's first female president, rule for 12 years and win Nobel prize for peace for 2011. |
A total of 538 electoral college votes dey up for grabs, so one candidate need to hit 270 to win. |
BBC Pidgin tori pesin Daniel Semeniworima call di phone number wey dey on top di Redeemed Christian Church of God memo but di pesin wey answer di call say e no go chook mouth for di matta, afta we tori pesin tell am say na di "directive on pre-marital examination" e want to tok about. |
E confam say di U.S. Federal Bureau of Investigation (FBI) dey investigate di mata, but come keep shut for more tori. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.